text stringlengths 21 14k |
|---|
Ghana international flights dey resume afta months of Covid-19 restrictions |
How to know fake hand sanitizers for market Big Brother Naija Season 5 - See wetin make am dey different from oda seasons "I no dey fear coronavirus because if no work, I no go chop" Ibrahim, be like many young men wey travel from oda states for Nigeria to come Abuja find beta life and don turn dustbin pickers. |
Former player tell, say "de situation bad reach dat kana level weh deh say wata pass gari, some of dem na ma teammates". |
Judge Ibrahim Sarki Yola then read parts of di Holy Qur'an and oda Hadiths wey show di seriousness of im crime, and sentenced am to death by stoning, citing section 127 (b) of Nigeria Penal Code. |
On di day of di operation, na so she dey watch di CCTV, at 10 pm wen baby Goodness first comot, She happy say her God don hear her prayers, den for almost one hour, baby Mercy neva comot. |
Romelu Lukaku don score four goals and fit meet Harry Kane if im score two goals for dis match Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Five tins to know about Croatia13th July 2018 World Cup 2018: Na France vs Croatia finals12th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Other demonstrations bin happen for other parts of English-speaking Cameroon. |
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen don attack Olu Falae farm22nd January 2018 How di herdsmen and farmer palava take start17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Top ten tweets from Lauretta Onochie, presido Buhari assistant Why I wan contest for 2019 - Buhari On Saturday, April 14, 2018, di twitter handle for All Progressive Congress (APC) for Nigeria @APCNigeria just begin dey sell bitcoin, dem tweet say dem wan begin give Nigeria pipo bitcoin. |
Anglophone crisis: Some prisoners weh gunmen free for Ndop prison don go back 'When ah answer present, de say adjourned'- Kwalla Dis attack and free prisoners for Wum na number three afta de wan for Ngoketundjia for Ndop weh separatist forces bin attack de prison, some prisoners run, odas kam back for prison. |
For 7pm every Wednesday night for NTA Ibadan, many pipo for Ibadan and South West dey rush go house go watch im Alawada Comedy Show. |
Pipo wey get autism no dey see life as oda human beings dey see am, dat one dey make am hard for dem to tok wetin dey worri dem. |
She write for post for social media say she bin think say 2017 na big year. |
Juan José Aguirre Munoz say di refugees dey trapped for di church compound wey dey for south-east CAR. |
Nigeria na number one oil producer for Africa and one of di biggest economy for di continent. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt International Airport trap passengers afta Air Peace plane speed pass runway23rd June 2019 Air Peace plane jump off runway afta rain for Lagos Airport23rd July 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Explosion shake the building on Wednesday evening and e be like say na gas canister cause am. |
Di women wey make Buhari list Meet 25 former Ministers wey no make Buhari new list Alhajiji Nagoda wey be former Adviser to Kano govnor Abdullah Ganduje and leader of di Kano Youth Forum tell BBC Pidgin say, di choice of Sani Nanono and Bashir Magashi from dia state no sweet dem for belle. |
Thousands of pipo bin line for streets for di French capital to pay am tribute. |
"Wetin Canada wan begin do to Nigerians no good" Trump wan stop American citizenship for pikin wey dem come born for US Trump no get power to end citizenship by birth - US Speaker E fit be di 2019 general elections for Canada wey dey ginger di Liberal goment to fight dis wahala now-now to win votes. |
UK: Airplane and helicopter don jam for air |
Florida police say 19 year old man, Nikolas Cruz, former student wey dem expel from di school na im carry gun attack students. |
ria 2019 elections: 5 tins wey we don learn from di presidential election By Tomi Oladipo BBC Africa, Abuja 1 March 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Oga Buhari victory na front-page news for Nigeria Nigerian pipo don re-elect President Muhammadu Buhari for anoda four-year term. |
E say dey later come hand over di donkeys give who get dem after di owners bring affidavit to promise say di donkeys no go ever come near di prison building again. |
FBI tok dis for inside di press statement wey dem release for dia official website on Friday. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe9th January 2018 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris27th May 2018 Video, Grace Wanja: Di 13 years old girl wey dey ginger pipo wit her acrobatic skills2nd January 2019 Video, Moyinoluwa Oluwaseun: Meet di 7 year old Nigeria fotographer wonda7th November 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?28 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Poverty in Nigeria: Five basic tins wey go surprise you say poor pipo no fit afford inside di poverty capital of di world22nd May 2020 May Day: Workers suppose collect salary from employers wey Coronavirus COVID-19 lockdown affect?1st May 2020 Nigeria Lockdown: Last minute rush as Lagos and Abuja dey prepare for 'Stay at home' order30th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Also, dem hack anoda 1 million Facebook users but dis ones no lose anytin.Di biggest social media network for world, Facebook, don comot to announce say internet attackers don use wuruwuru hack di account of 29 million pipo last month. |
Di Smile For many years di bureau bracy for EU almost kee instead of to encourage business wit Africa. |
Three die, eight dey hospital for Cameroon afta deh chop fufu and njama-njama |
He explain say religious congregations for be maximum of 25 percent attendance meaning say small churches no for get full house. |
Wia dis foto come from, JAMES YAINGELUO Dem neva sabi wetin cause di crash, but investigations go soon begin. |
Dr Clement also warn say private health sector go need to do quick collabo with goment than as dem dey now, as di virus fit spread through staff wey no get training and wey no dey prepared or no sabi much about di virus. |
"Over 20 lawyers don show interest and dem dey ready to defend me free of charge wey be sign say many pipo dey wey believe me," na so Jaafar tok. |
BBC tok to Kabaka wey tok say even with all di begi begi dem no stop to beat Chris. |
How Tramadol dey follow cause Boko Haram katakata |
Di singer deny all di accuse say na "lies from di pit of hell". |
Her testimony against Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta before Nigeria lawmakers - Joy Nunieh, sacked MD of NDDC - Her testimony against Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta before Nigeria lawmakers 17 July 2020 Wia dis foto come from, RVGH Joy Nunieh, di sacked MD of Niger Delta Development Commission NDDC on Friday tell Nigeria lawmakers say di Minister of Niger Delta Affairs, Senator Godswill Akpabio bin threaten to remove her from office if e no go swear one oath wit am for Uyo, sometin wey di Minister don already deny. |
Wetin we call dis foto, Delegates neva start to vote but dem go start to do small campaign for di candidate wey dem want Wetin we call dis foto, Security full ground kakaraka Wetin we call dis foto, Port Harcourt pipo use di opportunity to hustle small business Wetin we call dis foto, Some party leaders like di Speaker of House of Representative, Yakubu Dogara, and... Wetin we call dis foto, ...Delta state govnor Ifeanyi Okowa don already land for Port Harcourt. |
Wetin we call dis foto, Dey pipo say every election year politicians go come make promises but dem no keep am Di world bodi wey dey chook eye for pikin mata dey talk say all gofment for Nigeria must chook eye on top water palava for di country make ordinary pipo dem get beta drinking water. |
Another thing we de for inside dis tori Blasphemy in Kano: Sharia laws wit capital punishment besides Aminu Yahaya Sharif death sentence in Nigeria wey you fit no know11th August 2020 Yahaya Aminu Shariff: What is blasphemy and wetin fit happen next to the Nigerian singer wey Sharia court for Kano sentence to death11th August 2020 Nigerian singer enta hiding as pipo do I no gree for di song im sing5th March 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Ms Magai salon dey offer steam treatment and she dey open di pores wey dey di head and go fit allow hair to grow. |
Other things wey dey happen na: German Chancellor Angela Merkel say she go push for stronger EU sanctions on top North Korea; she agree with US President Donald Trump through phone say dem need handle North Korea with strong hand. |
Dem no believe say any bodi join help di suspect get any help bank. |
Amsa say paper painting or illustration no dey easy at all; some of her work fit take two to three days to make, while big sculptures or big-big pieces dem fit reach one month. |
Another thing we de for inside dis tori Rabiu Kwankwaso na di latest pesin wey wan become Nigeria president for 201929th August 2018 All Progressives Congress: Opposition party dey protest Osun election5th October 2018 All Progressives Congress: Why 9 govnors do meeting with Buhari5th October 2018 Lagos APC Primaries: Wetin dey happun?3rd October 2018 Nigeria 2019 election: Atiku dey fear say Buhari no go gree go4th September 2018 Bukola Saraki wan pursue Buhari comot as Nigeria President for 201930th August 2018 Bukola Saraki port to PDP 'go burst katakata for Senate wen dem resume'1st August 2018 Bukola Saraki na im be our new oga patapata - PDP2nd August 2018 Image gallery, PDP Convention: Bole, Shaku-Shaku as pipo gada for Port Harcourt6th October 2018 PDP protest for Abuja turn gbege for police teargas5th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, WATCH: 'If you Google the word idiot, a picture of Donald Trump comes up?' |
Taylor Swift: Iowa roads use her song for safety campaign 3 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Taylor Swift no dey too put mouth for inside politics and e don cause some of her fans to vex for am One line from US singer Taylor Swift new song "Look What you made me do" don turn to road sign to stop accidents wey dey happen. |
Odion Ighalo: Manchester United striker say im mama cry wen she hear say di club sign am |
Winner: Egypt Final Nigeria Egypt Nigeria vs Egypt. |
Tori be say some of di people wey dey di list don already die. |
"We no dey like to talk about di disease. |
Kola Daisi University Ibadan, Oyo State don begin admission into 2021/21 academic session. |
Another thing we de for inside dis tori Non declaration of asset: Chief Justice of Nigeria Onnoghen get case with CCT January 1412th January 2019 Justice Onnoghen: South-South govnors provoke, tell CJN to bone CCT14th January 2019 Three pipo wey get corruption case but dey work with Buhari13th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Sony PS5 release date and price: Wetin you need to know about di new Sony PlayStation video game console Fiona Equere & Moseph Ekine 12 June 2020 Wia dis foto come from, Sony Technology giant Sony don give pipo wey love game wetin dia latest console design go look like as well as some of di tins wey di game go fit do. |
This was a setup & politically motivated. |
Tolulope Arotile burial - Watch how dem bury Nigeria first female combat pilot NDDC abandon 23.5km road project connecting Bayelsa and Rivers State? |
Mrs Davies talk say dem bin get standard schedule within di three years wey im dey prison, dat na wetin help dia relationship, help am lose weight and stop to dey take drug. |
Di protesters block di popular Sokoto to Zaria highway, wia some of dem carry posters of President Buhari and govnor Masari, dem call on dem to act fast on di security situation. |
Di researchers no find any difference for di stress levels between men and women during di game, despite say pipo dey tink say men dey like football pass women. |
Presidential elections go hold next month wey President Paul Biya go contest for im seventh term for office. |
I know e be warrior and I go dey wait for am." |
Wike 'rescue' former NDDC MD Joy Nunieh from her house for Port Harcourt wia armed men bin surround |
ICC dey find Sudan President Omar al-Bashir unto war crime for Darfur. |
It's well ooo...#TotalAFCON2019 #SENALG #ALGNGA #SSFootball #PidginCommentary— MVP_SAWADINHO (@Sawadinho1) July 14, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I hate that Away Jersey . |
Na penalty, no be penalty Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Oliver give nine yellow card and one red card for di match. |
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Di three women wey Bobsleigh for naija na Seun Adigun, Ngozi Onwumere, and Akuoma Omeoga with Seun Adigun as di pilot of di sled. |
Even di message [wey Taylor write] dey very nice. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, APC mass defection: 'Maybe rice price go reduce' Oda kill-kill between farmers and herdsmen don show for many states for di kontri. |
And e get average height wey im must reach Achadu fit disqualify di candidate and tell di family to produce anoda candidate. |
Wetin dat one mean na say three of dem go dey responsible to bring Nnamdi Kanu come court, when time reach and that time na November 20. |
Another thing wey dem wan put eye for na illegal mining wey don affect Rivers like Bia and Tano. |
Wia dis foto come from, others Dem also ask di Newspaper to negotiate wit dia clients to pay di sum of Six billion and also apologise for two oda national newspapers sake of dis. |
Peter Njakah Chuisih Peter Njakah Chuisih na man for Ndop for Ngoketundjia, Northwest. |
Helgesen say dem don see small-small plastics for inside mussels, wey be shellfish people dey like to chop for Norway. |
Many pipo say dem dey wait to see how di next four years go be for Saraki since di pesin wey e support for President Atiku Abubakar no also make am, dat one for be consolation for am. |
Another thing we de for inside dis tori NLC strike: How labour unions gbege fit affect you Nigeria Labour Congress and Trade Union Congress don announce say dem go run strike on top minimum wage mata for di kontri.27th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Apple Music dey celebrate African talents from all ova di continent inside di month of May, 2020. |
E be like say Musa no dey Leicester manager Claude Puel plan as im no dey use am since di beginning of di season. |
Tori be say Ngige, Nigeria Minister of Labour and Productivity tell Faleke wey dey represent Ikeja Federal constituency say im dey on di same level wit Tinubu, di National leader of di All Progressives Congress. |
Nope they don't kill Cows there. |
Slide Safe dey use technology to help people wey dey fear or shame to face doctor or pharmacy wey fit know dem before. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Election 2019: Five candidates dey ansa qweshion for di Eti-Osa Constituency debate4th February 2019 Vice Presidential Debate: How health sector go be from 2019 #ThePeoplesDebate8th February 2019 INEC PVC: Nigeria Elections office don shift voters card collection deadline8th February 2019 Supreme Court judgement kick out Rivers APC from 2019 elections8th February 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Why Senator Dariye wey dey prison go continue dey pocket N14million monthly allowance 11 December 2018 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Tears comot Senator Joshua Dariye eye wen di judge sentence am. |
Based on logistics, WHO talk say Ebola kill pass 11,000 people and get pass 28,000 cases for Guinea, Liberia and Sierra Leone. |
< Atiku Abubakar We dey spend spend 1tn naira ($2.8bn, £2.2bn) to pay salaries for our military and paramilitary officers and men, and less than half of dat to pay salaries for di education sector. |
N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? See latest you need to know |
Egypt: Copts dey teach football to Christians Na Egypt dem dey celebrate am More dan 10 million Christians dey for Egypt and most of dem na orthodox Coptic Christians. |
Being featured on the cover of a magazine fulfills me as it is an opportunity to show other dark, kinky-haired people, and particularly our children, that they are beautiful just the way they are. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Roman Abramovich dey force to watch im club FA cup final from Russia Di Financial Times report say Abramovich investor visa, wey bin allow am to fit enta UK don expire and as e be now, e dey under di class of new applicant wey want UK visa. |
You know the constitution, you signed for it so what exactly is your problem?— Mirror (@Ink_her) December 14, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I was there and others who wore hijab took it off when it was time for the ceremony. |
Jammeh run comot from Gambia last year, after im lose im re-election. |
#ItakpeWarriRail #TheYearofInfrastructure pic.twitter.com/syXfzpMEob— tolu ogunlesi (@toluogunlesi) July 27, 2018 End of Twitter post, 1 Sabi pipo say di Itapke-Warri rail line dey important because e dey location for di kontri where plenty solid mineral activity dey happun. |
Ghana: Soldier wey die join Ebony fit get court case 11 February 2018 Wia dis foto come from, Ebony Reigns/Facebook Wetin we call dis foto, She and others follow for di journey wey only di driver survive Di military authority for Ghana don talk say dem dey investigate how Lance Corporal Vondee Francis Atsu, take die for di same accident wey kill popular musician, Ebony Reigns. |
She also say make pipo do genotype counselling and know dia genotype as Nigeria na di kontri wey get di highest number of pipo with sickle cell and dat na because many pipo no dey aware about am. |
Chapter 4 Section 41 for Nigeria constitution tok say evri citizen get right to freedom of movement wey mean say anybodi fit go anywhere wey e like and nobodi suppose hold am. |
President Alpha Condé don silent 12 pipo for im kontri to open way for im third term agenda and even for Cote d'Ivoire, di same thing dey happun Femi Falana add am say, Nigeria wey be di leading member of di Ecowas kontri no criticise all dis agenda wey dey against di constitution. |
"Dis issue dey under investigations for now and I no wan yan anything on di mata, many journalists don come meet me but I know wan tok anything wetin I fit confam be say money miss." |
Then concerning di mata of El-Zakzaky wey di US goment report mention, oga Mohammed say di case na purely criminal mata wey court dey handle. |
"Harmattan dey sweet person like say e dey under AC, but no be so, and di weather fit affect eye and breathing system for di bodi." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.