text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
i go leave betting for una if this odds no play don baba please balance my account because betway don finish me patapata | negative | train |
person go dey waka on road na oppression left and right person go sleep na oppression i day see inside dream person go come twitter to cruise na another round of oppression again kinlode bayii nau take it easy on us edaakun | negative | train |
this fake life has finally land me into trouble when i think say we dey plenty for single life omo everyone don sort them selves out sha dey con dey use the singu life we gather dey before dey mock me | negative | train |
na why i dey ask abuja when they fit cheap like this | negative | train |
wait ooo does it means that don scam me true true still my k the their betting app ah for this today nigeria wey hard like this chai who send me sportybet well don shebi na me | negative | train |
ha youre mean its ok no be your fault na origi wey no gree score one on one against burnley | negative | train |
its now common among young people if u try to correct someone from doing something bad heshe will be like mind your business over sabi bla bla if we continue like this gaskiya problem go dey i dey pity our generation | negative | train |
let me state this if you give me two miss call ill call back three miss call dont bother expecting me to call back five miss call i will block you una go dey call person like say una kidney dey my hand | negative | train |
my stew burn on top say i won engage una post and still una go still dey air my posts experience nah good teacher | negative | train |
i think i get you now you guys have started rd semester of preclinics omo una welldone io bhet marathon shotgun for two weeks is not good na abi how did they even break your course for multiple lecturers sef i can feel your pain now | negative | train |
i hate coming to ilorin esp this tanke area you must go broke before leaving how much person get sef wey i they spend like i don make am | negative | train |
this lagos will nuh be the end of somebody e dun tey person chop better food belch | negative | train |
wahala dey o my girlfriend say na she dey lead praise and worship for her church on valentines day and dem dey do vigil till monday evening abeg shey na lori iro or i should calm down | negative | train |
omo job hunting go humble you you go just dey greet everybody good morning sir im fine ma alright sir thank you ma the banks wey i go this morning i don waste my sir and ma on top their heads | negative | train |
i don find a good tattoo guynah money for the tattoo i dey find abeg nah help a sister help me retweet guys | negative | train |
im trying to write my brain is singing i see i saw na like this i wan take graduate | negative | train |
so i cant visit my village in peace rat don chop my new earpiece wahala dey for who still use earpiece | negative | train |
you people have mind to even check statement omo heart dey cut me because of the plenty red letters i dey see for there e con be like dem dey grind pepper for my statement | negative | train |
hunger dey where i fit see amala chop like this | negative | train |
na daredevil dey vex me dey form born again christian | negative | train |
my name is wunmi and i am happy to bring to your notice that you should buy makeup i deh sell well to people i come even deh give freebie sef so why some of una deh say i will get back to you️ lori iro i am available to take orders now oo | negative | train |
lmao you gat me bah joksss no kee me with laugh abeg babe see ehn lemme brag sef im too expensive to do gbam | negative | train |
god bless you una don dey blow me gradually | negative | train |
person wey we meet that year i even give am k to settle security as baba no hold cash for hand when he won dey move thinking sey na investment till tomorrow otedola dey owe me k | negative | train |
got sick sometime last month i was told i had blood infection at the hospital now im getting sick again and im just scared my mum wont come inside my room sef abi them don quarantine me | negative | train |
person dey beg me for money because of tl joke part of the reason why im taking this social distancing and isolation seriously is because im very broke nobody should mock my situation this morning please | negative | train |
sneakers don cost well well for market no thanks to all girls na when una begin wear am the thing cost | negative | train |
how una dey even know all these year of production sef person go see fine car another idiot go come with na old model sef discouragement im tayad | negative | train |
lolpass to where bros better answer una just dey over hype the kind oba fit dey wonder where all the juju way una yall say him get dey | negative | train |
na china chop meat na we dey wash hand wahala no good day | negative | train |
se na like this we go dey dey e haaa don na like this we go dey dey e | negative | train |
because no wwe in nigeria e dey scrashhh dem for body like chloroquine without piriton | negative | train |
the great oracle i greet you with cowries its now obvious youre dodging me no wahala one day one early morning youll see me in front of your shrine we die there na dat day you go know say water don pass garri kontinu | negative | train |
one of my neighbors like this just imagine noise of gen wey dem dey use muscle on | negative | train |
this woman here dey cough like she wan cough out her lungs abegi oh me i don go inside | negative | train |
these people no go hear word e be like say dem swear for dem na so covid take start | negative | train |
successful aba nigga go loud am like mad u knw all dose china speaker nasounds so unpleasant dai kids are so lousy dem go jus de shout for yoruba ehn d others ones will be watching nollywood like say dem de mad mi am ready no sleep for d wicked i de feel d bass | negative | train |
don jazzy this is not fair oo lock down sef don hit ogun state bayi aiye ti paree ooo | negative | train |
nepa and people wey dey sell fuel too no wan help us no light and fuel pump is still at n playstation with junks go meet brain lidis | negative | train |
omo e just be like say man dem dey konji prison | negative | train |
e be like say nothing for me today o i don drop account details everywhr nobody dey see am | negative | train |
nah highlights goals dey make me dey shout like madman now ma neighbors don dey look me somehow | negative | train |
na me retweet una pass na i always retweet andor like whenever i come across your posts | negative | train |
which kind movie una send me go watch wey de make person cry abeg | negative | train |
in spain cases deaths recoveries naija please be safe your pastor and imam have a good house to stay without sharing anything with anybody una the ones wey dey share share | negative | train |
no dey do frontman when it concern fighting for right in nigeria if u hear gbas gbos na oyo u dey ur supporter go talk say u no suppose talk like dat na there u go hear if na me address d issue e no go b like dat peele awon eniyan human right | negative | train |
upon all the evidence wen we dey see for social media baba still beli say na bomb and im the illiterate o say where are the fragments of the meteorite of to say na true meteoriteand im like but bro people already encroached on that field nowwe wont see it immediately | negative | train |
na wetin i no like to dey hear be this o business is business | negative | train |
this morning i woke up and decide to spy on twitter for some good new but no i was angry share money e nor reach me too share i still dey hope share the same story do too e nor reach me abeg who i offend | negative | train |
if i see am for road i go s drag am he say i don cum like wtf me wey no sabi anything | negative | train |
thank god you will pass through park corona will say hi hey even that place sef na where this virus fit spread for aba problem dey | negative | train |
prevention is better than cure but this lock down no go work because na wen man comot na him man go chop this post is for those politicians just like una gave us rice salt and made tshirt during campaign | negative | train |
im so terribly scared i might die a virgin shey na like this e suppose be | negative | train |
its not funny oo dem don remove the transformer sef carry am go | negative | train |
tbvh hard girls like us na only our pillow de know say we de cry when we do around u be proud of yourself already | negative | train |
na only moyo i see for my houseparty profile please me add me up where the party de happen im so bored | negative | train |
na that one dey pain my soul pass come be like say baba dey pay in advance make i just kuku rest ️ | negative | train |
abeg be quiet you are not even the champion in your family your younger brother better pass you and i still beat am join who una wan call for me your ancestors go sabi play game na | negative | train |
as you no con like me now wetin con happen if you are not careful we go present buhari again in and e go enter una go protest and riot for twitter for day afterward una go rest | negative | train |
lmao i was suppose to use grater but the okro no gree okro too soft know i have a lot of it to chop i just use the hennessy as an energy booster boss e no easy | negative | train |
mans brought out clothes for hommie to help him wash i wan act like say i wan help wash am i know him go say leave am buh my village people fit cast me him go pack am gimme | negative | train |
make una dey look back before tweeting ooo because of ordinary covikk i said oga police come carry me for house oooimamofpeace e no go better for you | negative | train |
na anfileld dem disrespect like this that one even dey slide with him back | negative | train |
oti be like you know say you no get sense abi you no stan me wey be your room mate and you no promote my hustle but you dey stan celeb wey no send you abi if dem born you well reach this house ask me for food mek your celeb feed you heeeeeeeeeeoooooottttt | negative | train |
some girls go just carry period dey come guy house why if you dey on your period abeg no come my house i dont like what i hate gossipmillnaija mcedopikin samklef | negative | train |
guy even to sleep sef dey scare me imagine sleeping and your mind is still thinking if you washed your hands enough small headache last nite i don dey fear | negative | train |
that is the problem a lab in usa got a way to test corona virus within a space of minutes and we are lacking testing kits i will say again wetin una need na chisos | negative | train |
as i dey vex for e be like make i vex unfollow am self because of the anger of not doing my panic shopping yet and the lockdown in abuja is tomorrow | negative | train |
why na only guys dey like this my video since sha na the fine oxladies i post am for please abi i offend the ladies for this app | negative | train |
oau people e be like say all of una don enter express oooooooo egungun was not careful enough ️ | negative | train |
e good ooo i hear say you don come back and i suppose con collect dubai gift oooo but unto corona you no fit see me i no fit see you shey make i send account number our account fit see ooo | negative | train |
bae called dis morning asking me to com spend de day with her but i told her i gad be work she said on an average day hw much do u make i told her to k aunty sent k to me saying she hav paid me for de day wit a bae lik dis y wont we leave in peace n harmony | negative | train |
wetin i fit tell don jazzy wey go make baba dash me money like this | negative | train |
see bah asides good health financial security is everything ive written down my list for panic buyingstock up with several adjustments to fit in with money in my account but its not just adding up oluwa wetin dey coronate | negative | train |
burna don buy am iphone e don proud buju to your ears | negative | train |
chairmo nah beg i dah beg increase ma acct balance ma me too dey count mula in zeros eh if i dey chop life too ee no bad i no kill pesin fada na nah beg i deh beg some people say no dey rush i look them like i resemble rush hour | negative | train |
lmao na law school abeg we don get marriage order ope first collins last | negative | train |
don jazzy don dey trend pass coro lol anywhere don jazzy say pim laidis comments section go bust ni donjazzy ma pa wa na | negative | train |
dangote is a learner na when even small diezani dey steal money wey pass the worth of dangote | negative | train |
i saw dis girlmy self esteem wen to i cantbut na money b fine bobo sha | negative | train |
your avatar looks scary tho im sorry your eyes looks dark like the demons i see in supernatural series dont get offended pls im just saying what im seeing | negative | train |
make we no marry girl wey sabi cook girl wey get good attitude cos na ball we won chop abii sir cody wolfe you are foolish | negative | train |
make una patronize me na i never chop for days now o why una de do me like this nah | negative | train |
they are nice beautiful till u wan marry demmoney u will spend is enough to buy lands and build houses then after u marry dem once dem born chai oluwa fatty | negative | train |
after my byte baba was like eyin office worker yi shaa e like adaje all dis office workers una like chop alone i was like ok take na if you want na so baba grab am oh i couldnt cry | negative | train |
lol sorry be like na computer true true wey ogadi and ovie dey play and somebody just kee me | negative | train |
guy you are wicked that kick fit don comot her womb like that o | negative | train |
gone are those days when we used to have rainy and dry seasons in nigeria now we have the e be like say rain wan fall season and the this heat wan kill person season | negative | train |
open the motel room toilet for midnight and you see two big fat cockroaches crawling out of the plumbing towel go stiff like wetin them starch the color sef go de confusing is it brown is it grey off white | negative | train |
when a babe tells you i dont care if youre bood up my guy just run because na wetin i wan do like this | negative | train |
it wasnt even direct and i dont talk to her im in pains talking about hes like my bro im not even a bro im like a bro my brain is even aching me | negative | train |
s e a s o n s ~ g r e e t i n g s thankful for sweet clients like you you made awesome | negative | train |
wetin praise band dey sing sef | negative | train |
like this like this ehh benin boyz no wan hear o dem say buhariust go oo any body wen see buharibmake e tell am ooo make e fit run for his life o | negative | train |
the way haruna insults me last night i aion fit wake am again | negative | train |
read this with keen interest thinking its going to make sense at the end wetin be this | negative | train |
people just dey like my poverty tweet anyhow oluwa wetin dey occur | negative | train |
the point wey i dey lead you i fit use am climb bike a liverpool fan to a chelsea fan | negative | train |
to dey order things for boyfriend from vendors now go dey scare babes make dem no go dey do bedmatics delivery | negative | train |
am not sure is the sun thats causing this sudden heat abeg who go help us repair this hell fire wey dey leak lydis | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.