text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
with this exchange rate im sure its more than that sef | negative | train |
lmao you don join dem too na wa ohh | negative | train |
lmafoooooooooo shey na una wan controllecture every adult here people that are old enough to get sense cant be me | negative | train |
when u love someone they will be using you to do shakara but boom as feelings no dey again na dat time dem go begin catch their own feelings this life sef️️️ | negative | train |
omo e don tey i win bet oh | negative | train |
my tight guy just talk say me and am no fit be guys again say i no dey him level again | negative | train |
my chief i dey telllll you mehhnnnn dem don do me strong thing cus of good heart | negative | train |
na wetin kill unai emery be dat no be say e too bad as a manager he was simply sacked because of good ebening | negative | train |
looks like this writing never stops when it comes to postgrad studies thought you just finished one some days ago and am here still battling with my thesis proposal tired sef | negative | train |
barcelona una wan dey unfortunate why una go concede | negative | train |
na mistake o | negative | train |
weeks to my friends wedding and i never get style i don search sotey i don dey loose hope oo | negative | train |
na that one we won chop abi make una sign players for us | negative | train |
omo e be like say we go protest for the whole year be that this people no rate us say na sprinkle of people oh lord | negative | train |
the kind curses wey people dey give sanwoolu this morning ehne don pass the amount of prayers wey e don receive this year | negative | train |
see obinna avoid me i fit injure you cos of this spoiler i just started season ffs | negative | train |
you don wanna know after my laundry guy brought my clothes yesterday madam para dey vex say i dey live like king for here say ion dey wash guess who washed her clothes today | negative | train |
you dey vex for dem before | negative | train |
lol u don dey already na u go speak big grammar land inside otto soup | negative | train |
omo i never taste ordinary water today i fit die | negative | train |
ordinary dog i no fit buy in peace make we no ham nii ooo ft hrfceo tegvoc cc mannynations officialefresh thecuteabiola iamomobolade yabaleftonline gossipmillnaija | negative | train |
asiinnthe thing dey like f pitstop wey dem forget bring fresh set of boots | negative | train |
ọmọ if pt wey i don discharge don dey overstay because of funds na my documentation be that o thats what they deserve | negative | train |
lol e get d way e go dey do you wey u no go fit hide am | negative | train |
e don be power bank don run down im now at the mercy of my | negative | train |
bruuh the money dey pain me sef like say na my own | negative | train |
u dis guy u are not serious again na my presido u dey reason like that ️️️ | negative | train |
e dey pain me cause i dey fry plantain like this | negative | train |
please oh i wan ask this question can ugandans even read atol because all this scattering una dey scatter them isso unbearable️ asin eh they arent even saying anything abin them blind as well because there dumpness is certain already chai | negative | train |
babe make we gather beat dat person wey write dat tweet bcus d tin touch me my left kidneylol | negative | train |
na wetin him talk o e say e dey make dem mad | negative | train |
the only team that wants us to win today is a liverpool the rest na werey na arsenal sef worst pass | negative | train |
somebody should please help me tell phcn people that rain has stopped since wire sef don dry abeg i need to use the microwave please | negative | train |
whenever sensitive topics are discussed here some people tend to just be stupid just to gain followers god punish all of una wey dey do that | negative | train |
be like say no be first time wey dem don hide face for guccy snaps | negative | train |
my padi make mouth to me i flog am o for fifa the real matter na hin be say he don cook and e no cook my own who go help us settle like this | negative | train |
listen to yourself like na competition between states so you mean even osun state wey never fit chop join bid na by force fed were happy to have a sponsor d prob is did they inspect facilities before ok the bid now thats d naija effect | negative | train |
mgpthe police they sayis your friendbut wait make u enter dem handna dat time u go no weda na true abi na lie dis we naija | negative | train |
omo na mumu dey fall in love una wey dey shout god when for davido and chioma or quavo and saweetie shey e no eventually spoil | negative | train |
na today una know say dsf na liar if she fit talk say cab guy be wan rape her for am when she nor get destination she can do anything just to be relevant failed actress abi wetin she dey do for a living again tcheww | negative | train |
they will jus collect your phone and even asked you to unlock it like say na dere papa buy the phone for me say iphone users na yahoo yahoo dem de do | negative | train |
james don go talk the one wey don vex zidane em no go see ball play again this season | negative | train |
see how dem dey use utd play you go think say city na prime barcelona | negative | train |
bros stoopeet if na joke thats beyond mistake i call that inexperienced a ball wey for easily push over without using a muscle e dey beat him chest from disappointment atm | negative | train |
is really a cheap blackmail buhari shld v b talkin about how curtail dis threaded terrorist instead he is talkin about militia b funded by d gov wen d head of a family is brainless d family is in big trouble but wen a pres is brainless d country is doomed | negative | train |
e be like say different teams dey lol segalink vs ogbeni dipo vs ydp the first two dey fight for who go take the shine for the last one wan hijack the protest from to but who dey fund ydp lol | negative | train |
as in eerrrrr dem dey rule dey carry us go backwards | negative | train |
is this not that guy thats using wan accent like that at him don get naija accent now o and him don dy wear trads | negative | train |
this big abuja girl is always counting dollar on my snap she no even wan patronize my bureau de change | negative | train |
i really get pissed wen short people be like abeg help me pick this thing up me see you see ground pick it | negative | train |
traditional marriage don reach now u carry us dey enter bush all those fine gates and buildings wey u stand de snap na who get am | negative | train |
akamu pain you akamu still get taste na he be like pikin shit you no say pikin shit no get strength to pack sef na wahala | negative | train |
the woman that washed my hair on saturday its like she gave me a different shape of skull head just dey pain me e be like some part don enter inside sef | negative | train |
na wah oh gbenga | negative | train |
na wow ooo nigeria number again for illuminati make una suffry na ah | negative | train |
e say regain sense we dem don lose am ni | negative | train |
so because na year end na why i go work kill myself ️ to think i will be working late today again auditor sef don go holiday wetin come be my own sef | negative | train |
lmao na fat e dey give no be person e dey kill | negative | train |
so i guess america is poor as well for asking people to donate as well sometimes una no dey think and every na joke to una ki o to de fi la si ori bi apeja | negative | train |
bro no select again i dey vex because even if u select u no go select me join im no happy | negative | train |
naso my naira don go | negative | train |
oh my goddistance no be anything but this one wey strong men don dey road | negative | train |
this country na indian film i dey uar dey tweet from zambia | negative | train |
thanks dear not like theres anything to be happy about sef | negative | train |
watching prison break the thing just de confuse me anyhow i just weak | negative | train |
so sun fit comot after the flogging rain did me this afternoon | negative | train |
bro i rather go back to arsenal na champion we they no dey win no be overall failure them be person go dey jolly if them win fa cup buharitrump lord forbid bad thing i had to beg them on bio not to follow me | negative | train |
i don catch you wetin you dey find here | negative | train |
any fine girl pictures you go don see liked by egbon wetin dey sup gan self | negative | train |
dis one na koloe dey form hardcore comedyeven dave chapelle go vex for am | negative | train |
lol u cannot see my familys net worth cannot enter k e sure me corona con dey again one mouth don commot for their food niyen | negative | train |
whatsapp should please work on that their privacy na the double tick shows youre online and received the message if you like no reply the sender knows youve received it make dem give us one tick na i can be online buh not ready to talk to someone on whatsapp | negative | train |
i no even see this one im not playing fpl again abeg i don try | negative | train |
oga gud evening sir in fact dis na night good night sir i de busy de write all my village pipo names for you make you choose me na tiktok you go de play | negative | train |
na meat wey nor dey inside soup na make stockfish dey form celebrity | negative | train |
na transfer wey person don sabi do na em make life no remain thesame again true true | negative | train |
una wicked oh make una wish good for our country for once nah person use fone record una de attack nta | negative | train |
as seen on facebook birthday photo of miss oron akwa ibom state innocent mermaids dey rest wahala dey fine them | negative | train |
comot that akure wey dey your handle abeg you dunno anything | negative | train |
money wey i dey manage uba took a whole they took before abeg you people should comman explain to me why | negative | train |
lmafoooooooooooooooooooooo na mental shey we get case of baba wey marry left wife for nigeria for yrs madam don go carry belle born for another man baba wan send her packing as e come back nigeria | negative | train |
aligo abeg help me give akpors hot slap dis morning cus he no sabi anythingi vote aligo joor | negative | train |
mine was in jss the person wey help me use carton design greeting for christy na e by himself use him hand go show our class monitor mumu charles carry the card go show vice principal vice principal na deeper life pastor las las d news reached home before me i colet | negative | train |
lol e dey pain them una sorry o | negative | train |
them think sey na street tournament them dey play im tired | negative | train |
abeg who we offend in dis country students cant even read in peace nd dis is exam period awka is not safe anymore and dis is mostly around student areas | negative | train |
you know me im already used to it sef but you see those foken lectures jesus christ i want to cry | negative | train |
make una dey try make the zobo cold before una dey serve am oooh wats all this | negative | train |
this brhoe dey happy say he dey always do raw with every girl my condolences to all the babes sha | negative | train |
laycon don start again o wahala ma wa de bayi o this is obsession | negative | train |
me were no dey watch ball ohhhhhhh i say make i watch this one them flog us é for beta say make i no watch am now e dey like say na me them flog outrightly | negative | train |
please it is finished if u dey go london abeg if nah like dis make i hang ah go dae comfortable | negative | train |
after mehn dem don wound preeq finish dey for hospital | negative | train |
latest gina guideline ooo just hearing it today in a seminar e off me i managed a hand full of asthmatics over the last few weeks and i nebulized religiously | negative | train |
how that one take concern me na una need my help so if una no ready then just go wait till you time to turn zombie ️ reach | negative | train |
everything buhari commission during der change eranone of dem is functioning yethe wil recommision dem during der next level nonsense wen dey start functioningjoke of a country | negative | train |
i just dey waka on my own ohh you too get wahala | negative | train |
am yet to be a mother na i shock self wen i come online come see happy mothers day women wahala too much jorhow many times wey dey celebrate one tin | negative | train |
so u think hussethaul will let is top defender go like datno way abt ryan betrand wen una start dy sign arugbo ojo players na so una gamble on the mf willian | negative | train |
e be like all these coaches don dey mad wtf is wrong with tuchel wtf is chupo motim wheres icardi if only these guys are aware how much ive lost to betja | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.