text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
im just thinking if ill ever win giveaway on this app haba since ohh me sef don taya
negative
train
i no know who dey braid your hair before sha wey make all your front hair chop come try our stylist
negative
train
da gudu sef na dat time e go pain dem pass
negative
train
this dna threads ehn homes people lack the understanding to handle this kind of truth plus some people don dey find loopholes to run comot from the marriage sef i come in peace
negative
train
so na ontop me you con use am abi na my head you dey flex muscle abi my god will judge you
negative
train
psg you people should free him na na only pain una like this
negative
train
tax collector i hail you the road which you dey build na only the day time your contractor dey work who will pay us lagosian tine lost fees abi you want tax us for staying traffice too
negative
train
ive tried telling girls im older than that im interested in a relationship with them but no immediate plans for marriage say years and above the first statement i get is you never serious and these girls dont own a penny to their name oh e dey mad me walahi
negative
train
what im not understanding is why my gas in the oven decided to off on e own now one cake never done for the middle and na middle dey sweet pass pray for my cake
negative
train
i just wan press k on top odds wey dem give saka dem block am put odds block am again till e enter something
negative
train
the way my mechanic dey check on me you go know say sanwo olu no dey try for lagos the mechanic dey expect make care spoil
negative
train
ha bros fear god small now see as you finish dembele pesin wey see you go think say you no dey talk but the words of your mouth are nothing but a timed bomb waiting to explode
negative
train
im such a spoilt girlfriend i dont know how to do anything again to buy myself charger sef na problem
negative
train
na the kind people una dey argue with on twitter be this
negative
train
ill never understand a doctor showing up to work without a pen i have with me at all times and at least in the car as back up at home e go reach like sef wey dey my table
negative
train
well i see no reason y some girl wont clin thier pussy n they always want who to eat dem updat tin can b very anoyingif u want a pussy eater better u clin it up very welldont com kill someone son n wen u try to tell dem they will pick offence
negative
train
im busy rn e no go dey easy
negative
train
e be like shit of cow wey dey purge
negative
train
e dey give cancer
negative
train
you can literally sense it this is just the beginning make them just this whole thing and spare us
negative
train
dem go treat you like their brother but dem dey pray to see you suffer chuk dirty mouth inside your matter eh but if i call the holy ghost holy ghost go answer me answer me oba aye go fire them fire them fire burn the enemies enemies ft thxs
negative
train
the funniest thing is that my grandma my fathers mother is from otoriyede and they never told me that seriake was my elder brother which kain wickedness be dis one nah but h e why did you hide maternal home from us alk this while nah this is sheer wickedness o
negative
train
the responsible well mannered christian groomed and from a good home dont get to be picked but u see those ones with big bress and yansh freaky freaky and all controversial looking for victim men to drag for something that they both enjoyed na dat type una lyk
negative
train
fam you bin dey mix am for mans that year deliverance ministry god will judge you pipo
negative
train
now abi could have even gone ahead i no dey watch again na me dey jinx am
negative
train
personally i dey like hide or dey lowkey that period make dem no come shorten my ration with bambiala vibes
negative
train
you people like to tag me as a trouble maker nah jeje wahala go sleep una go dey wake am
negative
train
sha na una dey cause am for unaselvs
negative
train
your mates don watch got finish na now you dey carry book read
negative
train
omo x shey vpn dey make phone hot my phone fit smooth your sunday outfit like this oo
negative
train
i beg oooo no lady should disturb me before during valentine ooooo because when i dey reason you you dey form like sey na you dey cook for joe biden
negative
train
i don tell u say na wetyn una go play since morning this is d end chelsea scorednot from a mistakenext game p
negative
train
i wan go carry food for kitchen but laziness to wear boxer dey do mei for like just make one quick naked run from my room to kitchen and back but papa and mama dey house
negative
train
this is a huge lie they are busy doing stop and search abeg make una no dey give us lamba
negative
train
see dem awon werey omo ole god punish anybody wey faint for court para dey oooo
negative
train
i been wan call police for am that time na person wey dey pick call next day
negative
train
dont mind them as basic as vitamins they dont cover even zinc sef once youre above years no level for you
negative
train
coming back to the original topic women are bread winners yes but even at that body dey still gist the guys say them dey fuck hence the depression because low key your guys wont rate you any body that frequent bars a lot where guys talk can relate to what im saying
negative
train
you don dey kolo abi nah weed you smoke warri boys just com see him wrinkled face you hala area and you nor know wetin dey sup
negative
train
one morning for site one of the laborer came crying that egusi him dey cook as him turn back dem carry him pot of soup omo na like m wey pot where dem trash am
negative
train
as i be nothing dey to talk again the broom i wan use take come russia no come dey work
negative
train
i was jejely trying to start something with one and casually babe mentions her boyfriend see i don tire bross make this rubbish corona just stop make i go dey shoot my film i don tire
negative
train
arm robber dey rape landlord wife prick comot landlady put am back nah the matter dey table like this oo since am we dey there dey settle the matter ooo
negative
train
the kinda gossip that comes out from female tailors shops eh ‍️ and na women dem too dey gossip bout ‍️
negative
train
some ppo no jst well which one con b north own for inside killings that have been taking place in the north for years nowu no dey c am norherners also protest come were u dey drive dat motor go u better turn ur steering or mke u jst off ur motor
negative
train
your papa dey crazebut thats not important rn una dey behave anyhow for this app
negative
train
quite obvious now na only bet e sabi
negative
train
im currently in a situation were im being roasted by a and yrs old siblings they asked how old i was and i told them one said in shock and youre still short like this i go beat this children o if dem kan see chika nko lmaooooo
negative
train
e dey pull e own player
negative
train
wetin concern me with brezz mine is to see admire and leave thats all help girls wey dey dis app oo i saw one girl with a fallen heroes at first i thought the movie olympus has fallen was named after seeing her without bra
negative
train
you dey among people wey dey cause this confusion
negative
train
lol i don tell her make she dey go say i wan sleep
negative
train
na who de crase de quick bring up mental health issues
negative
train
reason am na even my late mum dont allow me keep legs on couch like that without shouting take that nonsense off the couch if you wan form oga get youre own house here the oga na my husband
negative
train
but seriously why wizkid go dey do like this e dey starve us nah i pray he repent shaa
negative
train
im really here to watch how some disciples of jesus will justify listening to these singles albums that are packed with messages full of lust of the flesh eyes and pride of life dey consume dey go na na you strong pass ba just know that your stunted growth is on you
negative
train
ha na who that one want die ontop hin head e go just faint danu danu because of tosin sef rain go fall ontop rd mainland and the breeze go send am go inside water
negative
train
the woman fit tiff person boyfriend o
negative
train
wetin dey do marvis she be dey cry
negative
train
grow your followers first ke e be things o god no go shame us shes not woke shes rude af
negative
train
who be this person wey block me again na so i dey annoying
negative
train
this shawcross injury is horrible i just watch the video and dont know why atink im crying
negative
train
if this ship no work i fit die
negative
train
omoh ph people dey suffer o this days my body don tell me for traffic
negative
train
those guys finish me the day i bebeto enteras i wan run close door naso ozor shout my namei say enter i knew its been for me howard just dey laugh like idiot as ozor dey shout this boy is a criminal
negative
train
my bunch of keys decided to divide themselves the half i need to open d house doors fell at d office d remaining half wey be office keys r so intact in my bag as i dey like dis na in front of my door i jst siddon siddon dey look
negative
train
karius was woeful biko ahn ahn e be like person wey nor dey chop protein
negative
train
baba e no reach that one na becus money no dey to play e dey pain to like
negative
train
for this person now man utd playing beautiful football no concern am na just to win and thats what jose does as a chelsea fan sef im worried
negative
train
na now dem dey do praise and worship
negative
train
why you dey do like this im done for the year now
negative
train
married men married men married men married men married men married men married men married men married men married men how many times did i call u stay away from my dm stay away from my dm d ones wey i get for real life sef no be sey i want abeg
negative
train
aaaaaaahthis entrepreneurshipi no dey do again ooooooi went to the market i dey cry please who has a rich igbo husband or a rich yoruba husband for mebecause i need to be spoiled and pampered independence is not easye be like say i no wan do again
negative
train
pulis for just stay for stoke jejely dey play him rugby football but as usual small or relative success like this british managers dey always feel say dem don arrive
negative
train
during my nysc e get one babe i dey eye for uniuyo she hug me finish call me next day say wetin be the name of my perfume that the bf likes it
negative
train
sorry bro mah recharge now sef
negative
train
you dey mind people wey wan just talk
negative
train
black and white police dey kill black people e don too muchhhh
negative
train
abeg we no fit rise here chelsea don break my
negative
train
na miyonse for dey enjoy this thing wey bassey dey enjoy
negative
train
de gea don start again o suppose don be now
negative
train
some giveaways will have you waste gb of data and end in tears do giveaway if you wan do i no get data to watch series of youtube videos and instagram videos because of giveaway wey i no go win las las
negative
train
akporsna wetin mrimitcourtios dey talk sefim with all those keepers wen u call na matesee me see mrimi oo
negative
train
when una governor don finish una drainages una fit come back come brag
negative
train
someones girlfriend oo na him dem dey reset and turn left and right like this women are scum ‍️
negative
train
this girl no too fine laidat but oyan e wumi
negative
train
im chatting with my long time friend on whatsapp and he ask me to send him one slippers he saw on my phone that time i said lemme check my phone and he be like che nah dat phone you still dey use e shock me
negative
train
e be like say dem go beat us together i no get packs to fight
negative
train
you dey fuck up na that time we begged you to follow us we even promised you one babe sef ‍️
negative
train
see dis ole fawo oooo police don relis u pls go and settle ur case den come back for reply
negative
train
wahala just dey everywhere this young man sitting beside me inside bus just dey talk like sey e dey follow somebody talk talking to himself ni sha from idumota to oyingbo afi ki oluwa wa pélu é oooooo
negative
train
omo which kin belle way don dey show like this na na old age abi wetin i used to have packs
negative
train
una do dis una turn dy cum
negative
train
years old pikin done dey run call e papa name for house
negative
train
lol yes na see the yab abii joke wey he give timaya i wan cry ehn
negative
train
its like they plan these things coz wetin be dis na so like there will be an unmarried women association ‍️‍️
negative
train
shey female anon no dey ni na only macbook i need anon maybe i should update my twitter because its like im on a different twitter app
negative
train
people wey dey settle matter don go sleep as e be like this matter dey ground to settle but nobody dey to call
negative
train
broke guy like us we no dey beg for mcm bcus our girlfriend gan no dey use us and if she does nah only us dey see ham kila wan baka ‍️
negative
train
baba dey imsu junction dey wait for a new catch few minutes later dey text me say e don fall for him girlfriend of yrs n wan dey serious with am lmafoooooooooooooooooooooo owerri boys ‍️
negative
train