text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
hows your family na hin i dey wait for
positive
train
qudus e don reach where you go dey support me every time on this app if not the door of the other connection go close ooo
positive
train
e don tey wey man don get exam tension we thank god sha
positive
train
na today e don tey wey sand don dey sock water you do anyhow you go see anyhow ooo
positive
train
the kind blow wey i wan blow no be punch na explosion kind thing
positive
train
got these new shoes and i was calling them canvas and said uyi stop calling it canvas na kicks abeg omo na canvas my mama raise me with oh
positive
train
hearing my mother defend a mans right to worship his god and he not be forced to attend some christian funeral rites gave me small hope today this na woman wey sabi go church for africa i wonder what has changed
positive
train
na person wey get money dey go on a date na if you no get just find yourself someone wey go happy come visit you even buy food items on her way coming
positive
train
pillow under the head wee never allow hair to be smooth laidat na u had to comb or brush it fest but that smile eh lai lo make up‍️‍️‍️ melanin poppin just no wound me abeg na my lane i dey waka so
positive
train
no be person wey first talk story na im dey talk true smoke can never be hidden it will always reveal itself
positive
train
dem dey run am for me all the way from ph oo thank you so much ben you dont know how much i appreciate this i bless your career oya chop kiss
positive
train
cant stop laughing aswear down even rojo sef dey laff as herrera dey declare im luff for hazard
positive
train
its your response im just loving na you fit them for this twitteryou have it ready for them ️️ serve them hot hot
positive
train
e be like say you never hear me dey laugh before call me and tell me one joke i don dey even laugh already ha ha ha ha ha lota ohhh
positive
train
but youre very talented sir i no fit whine you na
positive
train
you see baba god finish work ontop my matter baba god im grateful of pure goodness smart funny sabi boy with ot wetn remain na that billion
positive
train
life is precious please stop wasting it that partner wey make you wan kill yourself if you stay alive you go see beta one oo that degree wey no first reach your hand if you stay alive
positive
train
hehehe naa this kind faaji you dey chop abii make una invite me naa bills on you
positive
train
when u wey fine they find rich babe wetin we go con do
positive
train
you have stolen my anywhere you go me sef i go dey follow follow
positive
train
lemme show you wetin i dey sell please check my ig page i have more lovely items for you laycon erica lagos yoruba abuja wetin africa boss burna nigeria may allah
positive
train
wow if e dey e dey if e no dey e no dey u no fit fake am
positive
train
no be person wey first call police dey win case cross de boss spill out dear im loving the conversation with queen cross
positive
train
wetin we don chop today ehn i love this unity
positive
train
bestie stop na bestie stop n bestie stop bestie sto bestie st bestie s bestie besti best bes be b na bestie wey calm down dey enjoy
positive
train
who tell you say i dey vex my friend how your family send your girl some cool cash na like k
positive
train
na dem dey sweet pass ‍️‍️‍️‍️‍️‍️‍️
positive
train
sometimes we dont have a clue of how blessed and favored we are of god lemme rephrase this sometimes we nor know wetin god don do for us heavenly father im grateful for your love
positive
train
na una be the main students that year people like us we just been dey pass through
positive
train
my dear na so i sabi ask oo abeg no vex for me
positive
train
if i no post review wetin i gain buy nirvana u no hear now my baby girlextraordinary presenterblaque beauty joyceiyakwari is giving it to them left and right in her double drawn fringe wig
positive
train
well im here im back im taking over i dont drink i dont smoke
positive
train
una wey like discount go fit grab opportunities na
positive
train
generally speaking with is here again whole lot been said about the previous editions but you see this edition e go madoooh with alist comedians
positive
train
pictures from my product shoot class with be like say she don sabi pass me sef register for my private product shoot class for just naira only send a dm to book a spot
positive
train
chale ghanaian women dey fine nana aba anamoah na awardwinning media pesin also she be diehard fan
positive
train
ehennnwhere una dey ooall of you who engage my tweets andmake me enjoy these streetsoya make una line up ooi wan share jollof for una here oo abi una don chop ni‍️
positive
train
you don talk am already na but teema na sure babe no worries on her side na better person she be
positive
train
she no go disturb you just dey your lane if you dey ninja let me know make i flex you i like your way meh im just trying to make a joke nothing attached follow back
positive
train
don baba j your boy way don dey love you since we loyal o
positive
train
lol all na sucking abi na straw baby dey use suck the milk
positive
train
to god be the glory i don dey add weight oh now na to get six pack remain
positive
train
how many dém dey wey we no go win dem how many dem dey why we no go win dem how many dem dey coyg yagunnersya
positive
train
their love i want my own simi this im serious o marriage don dey hungry me
positive
train
god fit don bless you wella sir as he always does u know say na small thing
positive
train
hop yall still streaming u need to hear this gbedu use the link above by ft go stream now lov u e no go cost a dollar to retweet u
positive
train
~ wetin be love if you no dey oh my baby iwo lo fun mi layo no one complete me more if i no get you its like a heart without a beat wetin be love if you no show like water wey no dey flow never knew say one day you go be my own forever
positive
train
i just dey reason am o royz na wizkid typa nigga hit it few times and be like i dont like no stress i gotta chop some suya
positive
train
what happened to all the old praise and worship songs like jesus is alive forever is alive amen no body sings dem againnow is i go dey ff u dey go o ff u dey go o moving with trends
positive
train
ha ha aswear the family don blow finish
positive
train
fine boy like lingard and i no dey loose guard getting all the california love like im pac i have not released any rap song since i dropped jeje on my birthday but im coming again maybe my next song and maybe not be on the look out
positive
train
you fit manage for akara and bread if yes dm your azar
positive
train
who de breeetttt all of una combined shey u wan try oya do am if e easy
positive
train
burna boy whhhhhy whyyyy i just dey sitdown dey respect my sef dey listen to music for mayroad ooo all of a sudden gbona started playing i didnt know when i started dancing oo till the finish i had to tell pipo around dat village pipo are doing me
positive
train
ltgtm a yltgt⁣ ⁣ mayke we try dey chop o plenty work dey ground⁣ ⁣ mayke we dey throw our dice baba god go soon give us double six ⁣ ⁣ mayke we dey throw our dice baba god go soon give double chicken ⁣ ⁣ happy new fam
positive
train
hot i no fit tire for the album
positive
train
~ lol na people wey wan spoil twitter people dey spoil thanks baby sis ️️
positive
train
lol that one na pe e dey go do on stage jumping jumping i am jumping
positive
train
my bro true o na who loose guard dem dey run street
positive
train
boys dont cry this weekend im so ecstatic
positive
train
thats not pimple na na wetin make u fine be that
positive
train
baby this your yansh na shitor if you gree mo ma la tan part two ati part one part two la ti pawon gba gbe me go change your cat walk and change your life join everyday na to enjoy open and close like laptop this one na real na
positive
train
i love how you can see the future and all possible outcomes well done mrs strange me i just dey talk wetin i see sha i no fit talk pass that one
positive
train
i said you will reach your destination in jesus name whether na bablawo whish abi wizard abi enemy of progress dem no fit stop you
positive
train
e be like sey una know this guy make una gist us the twitter bird dey hungry
positive
train
na person like you dem dey rush
positive
train
four years don waka thank you lord journalist di egwu
positive
train
fall in love or allow person love youthat shiii is life no let dem tell you otherwise love is sweet i no fit lie for you
positive
train
read my brothers birthday message to his wife this morning has to be the sweetest and most sincere romantic piece ive read in a while love does bring out the best in us eh in other news ive saved the message sha na wife wey i go send am to na hin remain
positive
train
ah the idea is they are also supposed to campaign back home lets go na i go get you cwo uniform claim say you be lolo and womens leader
positive
train
e choke wow this awesome️
positive
train
e don do oh plix dear come back i miss you and im sure does too
positive
train
na who get money pass me i wan dey challenge now
positive
train
its new month o lord give me the lightmake i dey shinegive me the grace make i dey flyshower your blessing make i dey smile give me this money make i dey fine osapa london
positive
train
for mesome things dont invoke fear death death ke he don baff even mr death know say i no send i don die since mtcheew
positive
train
i don gree already no wahala yourself sweetie mi i hope you are good my dear i don dey in charge back
positive
train
hi pretty i just want to make things clear to you dear im not dirty️but merely looking at this your picture baby my eye don dirty im so high in love right now soteee i don dey see plenty so baby which designer do u want gucci or fenty️
positive
train
correct isiewu wey fit cure hypertension even covid sef we always give you a reason to return please disturb us with your orders were capable biko
positive
train
omo don jazzy na fine boy o see that don jazzy and aj advert with glo first
positive
train
snails wey dey burst brain guys its no joke oh come over here and youll be glad you did does it like no other if you chop and you dont testify i will refund you your cashshikina we at maleesky special love snails and we get that from anytime
positive
train
dat ur face ehn priceless
positive
train
my people no dey disappoint
positive
train
e no get who no get him own wahalaeverybody just de smile de waka jeje so if person no fit helep you todaynwannem nwoke nwanyi understand and move on if you continue to worry am and him block you patapatae no mean say him wicked o e only mean say you no get sense
positive
train
dis na real cruise ooo maybe i go use the danomilk ng rolls do bandana catch cruise with nengi lets drink milk
positive
train
lmao na wetin come my mind when the text enter yesterday this money don dey plenty small small o
positive
train
thanks boss na me kuku do those ones wey dey the picture
positive
train
as in the word strong ehn so tey e fit break padlock
positive
train
old man pa ikhide you sef no chop the wash brf my man all the way plus he didnt sign no cheques
positive
train
omo dis fidio go pinis my data oo iyanmii see pesin pikin
positive
train
omo see fine babies damn come see as i dey landmark dey drool like mumu lol make i see whether my wife dey here shits cray
positive
train
totori me times i just love to dey sew eeh happy sunday guys hit the like and rt button na i dey find client
positive
train
the number dey dia call me also you too fit believe
positive
train
im still in love x s u p e r s u n d a y e v e n i n g w p l a y l i s t c o n t a g i o u s download app
positive
train
as a chelsea fan i no want make my former papa dey suffer wetin him dey suffer now it too much i want am to win games
positive
train
over sweet my guy i dedicate today to my dms from till date i don laugh tire our gist back then ehn that short babe suppose dey fine e been end along the line
positive
train
hey bunny see all these hustle wen i dey do na make we fit dey comfortable make all these small small boys nor dey worry you when i blow we go use them do yeye never goes wrong
positive
train
lol cross na werey somebody e just wake up go dey chop person noodles
positive
train
im enjoying these heartbreak stories mehn e dey sweet like dodo ikire
positive
train
you have been giving entrepreneurs students hospital bills what of me wey be doctor i like freebie too we sef na fans
positive
train
i remember dat day for freddo house wey dalo no gree make you talk on the matter funny as fuck
positive
train