text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
rich men are funny men meeting for am casually moved to am and now pm its so funny that im contemplating on waiting here till pm because this house be like say na abroad i dey the ac is not even normal ac | positive | train |
but honestly the hype on this virus is too much more than the virus itself but guess what im a nigerian im safe i survived ebola i survived lassar ill survive corona too the same speed wey e use come na im e go use go no world is ending | positive | train |
cc ur mans market don dey sell | positive | train |
e no matter its his intentions that matters | positive | train |
this album is fire you just gained a fan youre addictive ive been avoiding this album but e choke me today now im stuck on replay | positive | train |
when i enter town some weeks back i just de smile | positive | train |
no use oppression kill yourself cos of otedolas ferrari always thank your parent for wetin dem don do for u and u should also double your hustle to do dis kind tin for ur daughters road wey get hold up go soon clear congratulations to you all otedolas i love this | positive | train |
if u are in a relationship with last born love dem cherish dem n advice dem because dos people no get sense | positive | train |
kai rccg national leadership teens executives retreat nlter con see room na paradise earth be this o neat cool air conditioned nice wonderful features and facilities na earth be | positive | train |
if say as i dey think na so e dey happen ehn na norway i for dey chill like this but here i am unable to sleep because of toothache | positive | train |
i won dey see money from where una dey see money | positive | train |
baby its not like dat na you know i love you tori tòrun | positive | train |
i just waka enter one supermarket for area con see complete series of the harry potter series complete and eventhe epilogue all the books in the shades of grey series abeg somebody should buy for me na twitter notification no dey let person read ebooks | positive | train |
dem say na aikin allah we de do our reward is in heaven | positive | train |
good morning people we are getting ready to start posting new arrivals oga dikwa kpokpo come and camp on my timeline because i will be serving it hot hot️️ im so excited pls today i go dey tag everybody and anybody abeg nor vex show me love nd retweet | positive | train |
me sef shock oo thank god for my brain sha | positive | train |
people telling me congratulations like say na me win milli provided say na my president win am im honored | positive | train |
i fit run am k pere pls retweet and support my hustle | positive | train |
the tide is high but im holding on im going to be your number one im not the kind of girl who gives up just like that oh nooo oooo im having a blondie moment if you dont recognise the lyrics you maybe too young this one is for the babies | positive | train |
oya won lenu ni sir if rangers catch them for that playoffs dem go chop cane again na nairobi straight | positive | train |
why am i just seeing this must be twitter again but guys look at my baby who is your best girl na ️ this babe is brooooooooo god dey create sha abeg tell all the guys in the mentions that you are taken lola mi ️ | positive | train |
na only god or money fit surprise me like this oya na god lets do this | positive | train |
you sabi wetin i like i don see am thanks | positive | train |
na una people na i want to be like you guys when i grow up | positive | train |
what better way to start a week our chops they give life na customer testimony no we are here to treat you ryt so start placing your orders and have a beautiful day we are taking orders for the week | positive | train |
my shirts will take over lagos soon you can already bear me witness my fans dey feel me everywhere i go even some of my friends dey feel me but dem dey pretend like say dem no too know jollof boy will take | positive | train |
baby your beauty got me feeling insecure im on my goddem knees no let them laff the boy see all i ever want is confam loving no jagbajantis and i go dey go dey go dey i go dey dey dey ooo cos you no dey do me nothing but girl im walai | positive | train |
i see people on here and im like no abeg god dey create kilode | positive | train |
mr zayn africa the gemu don come back again o una wan shave am again you fine pass without gemu | positive | train |
no be say e be like e don actually increase my sister i dey outside rn | positive | train |
abeg no vex how can i ask a girl out on twitter fine girls full this twitter ooo shooo the kind fyn fyn profile pictures i dey see ehnn any tips on how to toast a girl on twitter | positive | train |
receptionistssecretariescustomer service dey try abeg my first assignment at was to check inregister campers i was steady smiling for africa forming aunty admin and singing welcome to camp my cheeks dey pain me sef | positive | train |
you go dey ok | positive | train |
awwww thanks a lot man na the prayer be that o make e end well baba me sef dey learn ooo see how you just dey make me blush | positive | train |
normal guys stuff sha una sabi how many times una dey argue for osogbo that time even on top small wot | positive | train |
this man sent me a video of him at work omo god dey create see lips now im here thinking all the things i could have done with and to him whilst hes busy working please yall give me work im a painter wall paper installer house finisher | positive | train |
remember that kpalas wet i bin talk say ur music help me getomod girl say anytime i play appian way e dey always make am horny no jokesluckily for me appian way is always on repeat whenever she around | positive | train |
shey una dey listen to crest fm sha talk say them wan share babe by am o | positive | train |
do small giveaway na just to celebrate the ferrari with us your loveable cupcakes na | positive | train |
enjoying this tonight the song is just don abeg we wan see video soon ka fun won ni nkan tan fe ko kuro lona | positive | train |
im still your surest plug for beautiful interiors you see this decor na me do am from start to finish call dis softajebo hustler if you want to redo your apartment i will do a very clean job for u | positive | train |
see my own ballons baby of this twitter fam got ballons its not even pm yet and the way you lovely people are making me blush smile and blush again over smiling de do me i am being swept off my baby feet with all the love keep it coming bikonu | positive | train |
omo cos them don sign now them fit dey rest me i dey hustle | positive | train |
omo e be like say una go dey talk this thing till una die oooo i bet you might even tell it to your childrens children yall just pained that he has come this far even outstayed your fave nonsense | positive | train |
wowoo but were una dey see dis money ooooooo am here looking for iphone you are already using pro | positive | train |
see e get one land for atiku street wey i been dey try tell ote$ make im come buy last night i come dream say im buy the land come dash me m on top when him reason me i go reason you something | positive | train |
i am just so happy here i been don dey reason how e for be if my girls come up this week | positive | train |
kayodeeeee why switch the camera na na this kind mood dey result months pls go back to the hoh lounge | positive | train |
where can i find this kain fine specimen the earrings come topup the fineness finish this wan na square meal comman see buffet e slippery | positive | train |
david was like where is he e sweet me for belle | positive | train |
e dey oh na u ask me question naaa | positive | train |
my dear i dey join una pray say make e happen | positive | train |
na so just dey top up jameson this very deyi just dey back with and dey observe unclemark for the culture jameson ambassador | positive | train |
customers wey temi dey bring come dey always sure let me sha protect my relationship with her | positive | train |
nawa e be like na only una dey collect gift for this xmas oo show your boy some good good loving | positive | train |
that heart melting allah bless you baby from your spouse please marry ohhhh e get why | positive | train |
credit to iamkingrudy trending on youtube worldwide link on my bio dear dem don dey reason with me repping uniabujagwagscity federal | positive | train |
una spoil system finish con dey ask me aw we go fix am na is like ure mad | positive | train |
abeg make una no verse for the kind curse wey i curse una yesterday i no know say nah whatsapp dey down tbh | positive | train |
lol you for say no this one na by force proposal o them no dey say no to this kind proposal say uncle peeps as una dey celebrate the new month no let opportunities pass you by again no loose opportunity of signing up with sayuncle | positive | train |
like thats how he does each time im derei notice those ppl dey roger am somethingnigerians treated my roomie then like she had more than her balance ni ohone of their staffs in makia bo told kenny one dayna because of you them employ me na the feeling | positive | train |
hanti ummie barca princess sorry for tagged you aging the responses de sweet me nee na oga u be | positive | train |
what are u trailing me im actually on my way to rccg youth convention and i just passed magodo sha look gooding gurl wey sabi geography | positive | train |
swipe boohooman tie dye ss tshirt️ price n̶ now n off color blue size m dm to order shakarashop online shop wen sabi you sef go dey do shakara warri nigeria | positive | train |
the next days is gon be fun never been this excited before una wey dey go leave before dey enjoy ooo | positive | train |
hehe my guy hustle o dem no dey chop fine boy again | positive | train |
e don tay wey i don dey crush on this fine woman not knowing shes a fellow red i knew we had a connection nb pls dont sub | positive | train |
abeg where una dey see this kind love | positive | train |
as e de pursue naso de meat the sweeet pass | positive | train |
same as me but i have more than enough to last me than stay up at midnight wen i no gaachi | positive | train |
abeg love o if you see d love this life na just one wey get | positive | train |
lol oya now wetin dey hold you back now but for me na carrot sure pass at the moment | positive | train |
na joke i dey who no fear lion na lion | positive | train |
when i said lagos people was broke and noisy una wan slap me through whatsapp wetin concern rich person and okada humble yaself and trek | positive | train |
please help me hear wetin dis guy dey say | positive | train |
lool na too save up comot this country last last i fit just marry oyibo collet green card | positive | train |
im not falling in love im not falling im not im i im in love see pepper na | positive | train |
my love i no argue ooooooooooooo i just talk say make she clear d mata make i no just dey conclude you know now unto say she talk that kind thing and i see am with the bigi i wan know how eeh take happen now you understand abi i no talk say she do am i dey ask if she do am | positive | train |
im seriousi need to blowlike used condom wen dey stretch | positive | train |
this midfield go make sense e fit carry us for the whole season paul pogba bruno fernandes fred scott mctominay nemanja matic donny van de beek if anybody woundjure we no go feel am | positive | train |
swipe ️️ geo print asymmetric jumper color brown price n̶ ️ dm to order whatsapp shakarashop online shop wen sabi you sef go dey do shakara warri | positive | train |
good morning victoria secret lovers e don dey ooo pere retweet please my customers might be from you or your tl | positive | train |
you won look like halfcastnow your body don castsun dey shineyou no fit walk pastlolyawa don gaski lo de ti e n borapatoranking | positive | train |
e get as my mama dey take do her eba e go con be like fufu | positive | train |
hahaha jason pls commot here i don buy new one sef chinenye | positive | train |
she want car she want cash omo this girl she too get class you better know say we dey famous everywhere we go we dey famous and everywhere we go them dey hail us hi | positive | train |
dey don come see them even my chairman don dey hail megooday sir | positive | train |
lol warri benin na travel no be all those ones sef its about you being able to live with others it was the first time most of you lived with other guys in the same room and all una gidi gidi na scam i ready rack all of una | positive | train |
all this slow motion snapchat video uploaders ️ hot fire camon mashmellow kit kat ️ na una upload pass just get a phone with an iin the front better dont ask me what im using | positive | train |
daddy abeg before e come some of ys dey earth already we might mot be related by flesh but by spirit | positive | train |
this your header wey dey look like prewedding picture your own wedding fit dey this sunday sef | positive | train |
lmao me wey i no dey north i dey go back to that stupid place | positive | train |
i love manchester united lukaku no de fail a goal before best timing up man u | positive | train |
you dont mean it and make una tell her as una do una own | positive | train |
me jamming to ft e de sweet me for | positive | train |
we that have rough face sef we are grateful | positive | train |
me i fit run the aso ebinah my work be that | positive | train |
i think im over it sefthanks dear | positive | train |
i fit trek reach there | positive | train |
girls if i no look you dis year abeg no vex na my new year resolution cause am | positive | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.