text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
if only osinbajo fit try a bit baba just attempt to try
positive
train
when the pastor said this year was my year i didnt belive him now i do my people i don hammer na boyfriend wey show us love we ho spoil
positive
train
see how this fine lady feature me abeg anyway let me digress a little bit come and buy wallpapers ooo plenty colour and designs dey for una need
positive
train
made me laugh today untop feminist fight wey dem wan fight cool station
positive
train
lmao i go make money she go enjoy life
positive
train
right now i think i like the way nepa is treating us in gg if dem take the light within min dem don bring am back
positive
train
na this kain thing i dey like princess me
positive
train
e just be like where you dey paint your house monthly so that e go still sharp steadily
positive
train
e don dey enter whatsapp love to see it
positive
train
make una dey invite me go wedding na i have not been to one this year help me get familiar with native dress na
positive
train
abeg as from todaymake una know wetyn una suppose dey post for i want make this year fasting meet allah with clean sheetall post wey go make dey say wa iyyazubillahastaghfirullah subhanallah abeg una leave them till after ramadanthanks for una understanding
positive
train
here i am baby practice what you preach fi di gyals dem karaoke was super litty last week friday hope yall come through this week im your host so come watch my fire moves too this friday at by pm
positive
train
wahala for person wey dey in competition with person wey no know his stats messis support for his team is very genuine
positive
train
i love kitchen sha only when im cooking for my babe any person wey wan chop should gon cook for himself
positive
train
yesterday was a movie your babies chemistry im not sure you will understand sha but i enjoyed myself mr intentional was on duty they feed me yesterday na i say make i give una small
positive
train
omo god dey create o my celebrity crush
positive
train
de don na today today i must win your giveaway ive gone to the highest mountain to pray im a graphics designer
positive
train
na ur time enjoy my own sef dey come
positive
train
tz just soo cute wen a guy is rily nervous talking to u wen e cn hardly look at ur face sef
positive
train
oluwa wetin dey occur gan gan na your boy don reach to enjoy government money too na
positive
train
just sitting der like na una sabi na me win the money
positive
train
omo e con be like say i dey part of the people wey sing this dont rush song
positive
train
original one sef irin wannan ai sai su
positive
train
the kind message wey i compose for this woman birthday whats this love turning me into love wey dey inspire
positive
train
all of dem dey dia dey shout my guy yousef just dey groove dey chill with different babes like dis
positive
train
lol na small e dey start nau no harm in trial
positive
train
lols see wetin i pick but e madt ghan
positive
train
i love your scopes jareme dey plan write script for seasonal telemundo love filmfor that girl i don dey eye since
positive
train
fine boiz like us na den de rushus twining with d bruh who rocked it better lagos nigeria
positive
train
hmmmm he don tey wey u don dey rob back abi congratulations man
positive
train
in wizkids voice hey sexy lady i want you in my life i want you to be my wife o baby girl just you and i o my baby you too fine oo you dey make me dey lose my mindskrskrskr fuel don finish
positive
train
me sef don get my own penandes e choke
positive
train
lmfao don dey leak wale turner song too waawuu im just hearing this now wale turner did afrench cover of ycees juice but is still yet to be released not anymore bloggers don leak am
positive
train
abeg na even around pm life dey sweet outside
positive
train
person hate you you dey vex a whole religion hate pig and alaye still dey fat like say e nor concern ham better live your life and enjoy it ️
positive
train
as e de hot bitter leaf is better life camp abuja
positive
train
happy birthday adaeze billie aka dezibillions my last resort for inquiries on event planning things na madam ndi oga o ji smile e jide umu boys madam kee ebe m ga e meeti gi
positive
train
good morning una don wake and bake now una still hold unu joint scrolling through feeds from tl remember make somebody today my please smile
positive
train
omooooooooo e don tey oooo at last we see person vpn login steal congratulations to me on my login back to twitter ive missed dragging environment mehhn buhari snapchat burna meta verse black rihanna
positive
train
lol you dont have to wait till den o im here for u just come and propose and im urs for life
positive
train
chai see people just dey lucky sha me wey need the money like say tomorrow no dey wey don tweet reply and retweet tire i no see anything god please help your people
positive
train
exactly wetin i dey tell ma guy for here something na tomorrow o e don trend todaylove for breast everywhere
positive
train
wow lagos is wild e go still dey do am like dream
positive
train
as i don enter your mata ehn na correct tin you go dey see the kin love wey i go show eh e go better pass any kind of money this song wont be the death of me i have a thing for larry gaga its not even funny
positive
train
de only pipo sorry lovers dat can insult me on dis twitter n go free i love you
positive
train
asphaltass fat kai dat engineer definitely smoked my blunt while looking at dat ass see wisdom abeg
positive
train
someone is jealous shoot your shot shoot your shot u bin dey form yanga
positive
train
e dun tay wey i see alert boya if to say i get uncle number na i for just casually tell am you no go fit help me call am i can do with that alert therapy oloun
positive
train
lmao bro how we go do na i dey test this big man life e be like say the thing go fit me abi
positive
train
for this ja omor na sense dem dey take live you cannot afford to live anyhow
positive
train
when my wife carry belle na this kind meal i suppose dey chop e no easy to drop sperm wey form baby
positive
train
special greetings to my salary earning customers shey una dey alright im just greeting u ni
positive
train
abeg make una dey eat well oooh for us in the north we get food slow down on pastries eat more veggies and drink enough water do walks daily dont sit on the couch watching zee world and playing ps we need everyone healthy and fit detox tea will not to every thing
positive
train
for yorubaland dem no dey open all mouth talk na na d intelligent dey decode
positive
train
me nancy baby shey you know say you be fine geh nancy na so dem dey talk o cc kohinoor lounge
positive
train
this car will fit me sha
positive
train
omo na as i dey reason am now i con dey code oh
positive
train
you go follow go wen he wants that thing
positive
train
fine ijaw man wey get sense husband material yards
positive
train
they will just troll chale into forbes e go get last laugh lol
positive
train
fan love from my surest girlie yo dem austinetreasure and tedd god bless you too for me don dey try shaa
positive
train
i love how goofy fun and playful their relationship is wizkid is happy tiwa is happy future loml let us be happy like this forever anybody wey dey carry block for their matter dey on their own
positive
train
i de go meet my tailor today once i leave town i must wear new native go church on sunday
positive
train
lol kemi moti ma n so fun e im fully loaded and functional body firmness e dey good cook e dey fine boy e dey yoruba demon e dey young and vibrant e dey smartness e dey god fearing e dey hustler e dey humbleness e dey car e dey what else do you need ehn
positive
train
oga just say youre bringing ecmt to the party in that your luxury bus no wahala i go dey for fed secretariat bus stop abeg dont drive past me
positive
train
no im not rich o not even close but since im working im goodif to say i no dey work haaaaaaa
positive
train
after them don kw me finish na dem go come like me pass anything o morning afternoon and night hello ibk how r uam bored i lets go out ask she go tell u how sweet of a person i am abi u no like me
positive
train
i dont think so me the like i like wizzy all hin song i sabi am e get some music wey i go play for wizzy e go shock wlh allah
positive
train
i don spark am how i fit make una manage am happy new year
positive
train
hope say mouth never dy pain you no vex if e dy pain you na me cause m too sweet na why
positive
train
na laycon dey enjoy for this party pass the privileges he has eeh the guy dey tap fire
positive
train
oga sammy i need the jersey ooo i be ur fan n i so much like ur show when u dey on air i will tell my husband dat you are to much on sport matter n u dey make we way go school to understand everything abt sports u guys are to much on sports matters
positive
train
i am tarzan im an hypeman standard experience i dey down oo shows events concert my employer could be on ur timeline ooooo abeg and its summer now help me get jobs ️️ ️️️️️️️️️️️️
positive
train
even me sef dey laff dey doge bottle
positive
train
ahh abi me too i go start to dey play that ball ne again cos he be like sey na deir d happening dey ooo
positive
train
i don blow ooo i got a retweet from the only king of puns chai if una help me see my geography teacher with that koko shoe tell am say i don make am follow and hit us up lets beautify your feets in grandeur thats what we do
positive
train
chai see my friend️️️ pesin pikin
positive
train
the thing de nigeria o
positive
train
my girl is trending you people should leave my ceec oo allow her vent na‍️ trasha fans calling ceec bitter is the funniest shit have read today ceec dey learn where odouryewu dey na spartans
positive
train
big waist fine face i don dey wait for you my chargie can i can i can i slide in pls na in advance
positive
train
but e get as una dy shoot am out like this especially when on a short gown we don see the one wy no reach ur own na and e make sense
positive
train
una don start una own picking beans may god help una oh
positive
train
happy people wetin others been dey drag for years you go pull through in days kids wey go bring follow come crown na im elédùmarè go give you small hustle plenty money with peace of mind may the god grant your wishes strengthen your medulla and make you bigger
positive
train
these girls must be drinking some special kinda water down southloving this glow loving this sass chai roast us small small with dis una swag abeg we are your sacrifice chai
positive
train
ada me i like to play enough take my time to tune the libido have every part of her wanting me the best part is she knows im gon slide in buh not knowing when dey mad una thats why small thrust its raining
positive
train
lmaooo i swear i no see the tweet wey you dey reply to but i don get now okay nice one
positive
train
i never take anything serious sha someone told me you dey burst my brain nonstop and the first thing that came to my mind was gbedu wey dey burst brain and i just had to say it
positive
train
and twitter erich oloyinbo wont be bothered anyway as e dey pain them e dey sweet us
positive
train
i love you guys getting a jersey soon even if na road side own sef
positive
train
dat moment wen ur crush smiles at usay wetin hppen
positive
train
my broda out with a dope tune but as you dey pop champagne abeg give me some beer so that everybody go dey alright support good musiclink pon his bio
positive
train
una wen dey receive massage na wetin una dey enjoy be this omooooooo
positive
train
if anybody dey wey i don offend in one way or the other make una please slide in my dm imma apologize either im at fault or youre at fault i go apologize and let all go its december thanks love always ️
positive
train
for your paintings and general interior from walls to floors to ceilings to blinds im the best hustler at it na me be director who dey breeeeeeeet
positive
train
local man is pleased we don even play our champions league before the people wey qualify play sef levels
positive
train
fine boy wey con sabi sing again
positive
train
just realized its like days to my babys girl birthday im still excited like its my own even though this time around shes far n i feel helpless that i cant plan but yaaaaa im excited me i don start countdown
positive
train
laycon don get whatsapp group abeg make una add up when its time to vote i go donate sumtn light
positive
train
time tiri gbosa for the person wey born you i never want to try lose you try dem no born me well i no fit tire for your matter lai lai say i no do suddenly man calm down man down for only you
positive
train
abi o my brother me don leave my own for god o i no kuku kukuma like wahalla na only me waka come
positive
train