text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
hey cuzzzo im sure she kept the phone somewhere elsebut were home sha see you soon
positive
train
abeg make una do giveaway now na my house rent never complete oh
positive
train
na u talk dis one e sure say u sabi play ps
positive
train
but you knw say u get wahala bah pipo go troll you one find your trouble you go give dem followers like that k followers you be charity ni
positive
train
fine boy like us na dem dey rush us️ jovic couple lagos nigeria
positive
train
abeg no dey sweet talk me forget alhaji and that engr na ceo better pass
positive
train
wetin dey happen for this jos today na una no dey invite person for things please now
positive
train
what kinda oyel you dey use baff na crush attraction oyel abi na admirer attraction oyel
positive
train
beht beht e be like say na when i fat i dey fine
positive
train
habibi fc would be on a roll championed by their able president mans jazzz is strong oo first emery now raul abeg make una carry me to una man make him cook for me na
positive
train
shey be na why me n u still fit play under competition
positive
train
tired of boring wallets we gat you covered an angieekulture patterned wallets available️️️ price pere n this baby is yours plz retweet e get why
positive
train
good morning khaddiesians just because its wednesday and we gats to have fun p s abeg enter my store to helep me buy wetin i dey sell
positive
train
dear redtv na work una dey do this mens club s make sense die i cry sha but we cant wait till next year for another season it is too far please do you need funds lets start a account next year too far
positive
train
alonso go just dey make me laff una sure sey nah ball dz man wan play before
positive
train
na so d protest carry dem reach d spirit of benin protest atleast does ppl wey dem manage release go tnk der god
positive
train
poche dey geh headache kane son and co dey sell up na their matter o our joy still dey intact
positive
train
reebok split sliders color red size uk price n̶ dm to order shakarashop online shop wen sabi you sef go dey do shakara warri nigeria
positive
train
baba cto dey the mail omo na grand entrance i wan use enter the presentation
positive
train
tomorrow th october makes it one month won the grand prize you don dey chop the money or you wan invest am i fit help you double am oh
positive
train
now this caught my attention ill die dia
positive
train
na una time na remember arsenal won the pl title at ot no side has ever done that except utd
positive
train
omg another one e don tey person call me sweet names
positive
train
try dey smile e dey neccessary
positive
train
we love playing around with beautiful fabric d work wey we dey do kellyzafricana
positive
train
see sweet boy wey dey make all of them vex skin like vanilla flavored chocolate ice cream
positive
train
sincerely speaking all the cash in my account had gone to their various houses for this lockdown pls help sombori papa ooo pikin dem nor wan hear ngbati ngbati ooo
positive
train
my dad bought a whole me aso odun dis yr man said im ur father and u re still my child keh dads shud continue being responsible for dia kids for as long as they can e touch me the way i will rock it on xmas ehn e go be guinea k starch k ill oppress u ppl
positive
train
my people ohhhh una won better smoked fish when don first chop belle full na chiwinkx smoked fish be dat na our correct kg fishes dem wen we don cut wrinse well well con sauce
positive
train
apc abeg na joke emperor of rivers dey o coro never go finish o make una social distancing abeg
positive
train
all i just want now na padi wen go dey look me like fresh tomatoes as we dey gist just like dey look goals
positive
train
im going to find you im going to see you and im going to have you
positive
train
tike don reach na why u dey wake up by am dont worry in d next yrsu will wake up to see the cute baby diva when u wake up by am
positive
train
no be say e dey plenty but based on contentment we dey live happily
positive
train
god na this place i suppose dey na
positive
train
the options on the list dey ok if i wan add sef na my boo i go add please and thank you
positive
train
evamisseva issa baby girl life my love this babe eh e don tey thanks sis for supporting from the beginning i truly appreciate god bless bless you port harcourt
positive
train
haaaa wetin you do tweeter won ti to ejo e sun awon aye i dey baba i was wondering as i didnt see you online
positive
train
you no really change sef na that your height gangan be the koko when did you start getting so tall should be your before and after lol all those times wey lade tosin and bode dey pursue u upandan
positive
train
guy like us no dey look for love na love dey rush the polytechnic ibadan
positive
train
poverty must die this year boys dey work dem never collect oluwa please wire time no dey na you be our hope we pray and believe in you only
positive
train
hi nekkar love missed u wait u didnt miss me joint acntna if d undstndg de dia n una no fit manage moni pass us o me d guys input financially shld be higher and if shes d bread winner o badt gon play me thousands mils vanessa carlton
positive
train
cum lets goan marry nah my ovaries e don dey do me jigijigi
positive
train
weytin be that wey dem gimme joy na my baby my baby congrats mama more wins
positive
train
i soo want to recreate this vidand very soon sef
positive
train
dis teddys song is mad o haters in d building pls dnt let hatred in yur hearts deprive yur earsrm listening dis jamlife is not that deep also as una dey listen d jam make una take chilled chivita to balance well happy weekend one luv
positive
train
what do dodo na abeg na love the meal
positive
train
if i comot akure at all na ado ekiti i wan land ah nor want city stress ahbeg make small money and spend like a king now imagine when you begin to make money like highway robber
positive
train
baba e be like say na dis one u go do for me ooo
positive
train
take me with youmake me sef experience the orgasmic stuff
positive
train
police are our friends i just gave them a lift thank god dem no ask for money i be wan sneeze small make i see weather dem go run leave their gus in my car
positive
train
im sure you guys had fun but youre not showing me pics of the oba na all these men with big belle you dey post
positive
train
yes na e don tey you need am
positive
train
todays orders nessas sweet chicken sb nessas sweet waffles gizdodo our spaghetti bolognese is a big hit e don dey chase me for dream sef please yall should check our menus for other wonderful mouth watering dishes youll be glad you did
positive
train
watched twice they girl wey use get better bum bum na that bumbum i dey juse dey notice
positive
train
abi make i send my account number make me sef smile thanks sir
positive
train
go kene shrine go chop meat me sef dey go dia now
positive
train
song of the century ooo nobody wey no fit to make am ooo o baby mi
positive
train
my heart code my partner in crime my beautiful ceciliaabioye wey i dey use take dey proud u already knw i love u so much mushin lagos
positive
train
na wetin you dey enjoy so
positive
train
na olosho men full this year they tooooo fine im calling ambulance for my feelings coz im crushing already on these men
positive
train
lol so u dey watch dat series nice
positive
train
man done dey discover side talent
positive
train
i go be your super woman oh you go carry me go the alter oh money dey or money dey i go still dey for you
positive
train
be proud your type no many for road again and na thatvtype we dey find oya chop kizz
positive
train
person fit use that majesty lyrics get babe ohh i no fit move until i see ur lightill cry a river if i fit wahlai ‍️ baby malo gbagbe say na ur cruise i like i jus wanna say thank you for blessing us with dis jam
positive
train
pending the time im away from my tv enjoying chief kim a korean dramai cant help laughing abeg i dey come oo
positive
train
wahala for who no snap wit today for esut o everybody just dey shout iyoooooooo god when me sef go blowcongratulations jeriqqqqq
positive
train
e get stage wey person go reach for life wey sex no go dey excite am again d only thing wey u go dey crave for na peace of mind and financial stability e be like say i don reach that stage ohhh i just want peace of mind n more money
positive
train
thanks na to fresh na hin remain
positive
train
lol actually mi no say that biscuit and sweet wey u talk na still wettin i dey think but make i no talk am lool
positive
train
e be like say the cement wey you wan use no go do i dey come make i buy extra add for you oya dab
positive
train
ah this ramadan should not end like this o ill miss the midnight food eat whenever im in ibadan cos we dey chop sahur together pls when is another one starting
positive
train
baba support we too wey want read please i need laptop i don dey tell you since daddy
positive
train
engineer ds biran is going to be great trust me that head no dey shine for nothing na glory dey radiate abi wetin you feel about our engineer head
positive
train
my dear i say make i chop na b they commot the appetite
positive
train
hahahaba mana try and trust them we fit win o
positive
train
went to winners chapel for my friends dedication and im more pumped up for shiloh see ehn you cant be at shiloh and not shake body during praise the praise session is where i show god how thankful i am for the year no shame cos i dey commot slippers like dis
positive
train
i pray oo better dey guided and dont misguide people me wey don do my december in november
positive
train
my mum was a super woman always there to borrow u she be my bank wey u fit deposit but no fit withdraw rest on wurami
positive
train
bosse pain them girlcott in da mudd
positive
train
we dey ooooo bro and my peeps
positive
train
which bar we don dey drink chop catfish for this side since lockdown n curfew started sef
positive
train
you be baba nowmake football activities start nowyou don carry ur camera and mictravel go where e dey happeni know say one dayif me too play football to the top u go cover my game i dey gbadun ur write and story most especially on naija leaguegodbless you
positive
train
i joined the flower gang happy new month im a little bit too
positive
train
what if i say make we no be friends make you be my babe cos i don dey fall and e be like say me and you we go runaway we go go america in the midnight train
positive
train
na this kind video dey make me dey hungry for marriage but na money and babe remain
positive
train
twitter wosup una hands nor go catch fire if una like and retweet ejooooor edakun‍️egbami‍️na crime if i get likes to start with as e don reach to beg for likes and retweetsyou see that pic im sitting thats my little pride im sitting on already
positive
train
all dis fine fine girls wey una dey use for header sha mek i kuku get one too
positive
train
stop na my helpers fit dey this tl
positive
train
haa see fine girl bro come and pay my bride price lemi be ur girl️️ come and be my engine lemi be ur fuelas i dey like this my head don dey swell wat do you want baby if i no get trust me baby property i must selli was shy before but bcos you too fine im out of my shell
positive
train
a spec and half sef
positive
train
i fit the bill venus look my side na
positive
train
him no go drop now him sef no say he no fit ever try am my money dey ready we go transfer to you nah you go help us keep an whenever hes ready to play
positive
train
happy birthdaydear more grace to you o boy see uniform biafra army uniform chaii omo na this one be original army uniform no be that onion bag wey nigeria army dey wear choii this one be confirm i done fall inlove
positive
train
wow im not even team gold but im sooo happy for them like say na me win the money
positive
train
i love fried chicken make e dry well no our am for soup o if you come fry local chicken wey don tey for street
positive
train
you wan marry
positive
train
baba i for like follow you ansa as edey my mind oo but sha dem no count our chips dey plenty de client bin dey in a hurry and we had to send the first chips we added more later hope i dong enta your good book now
positive
train
accounts with k and more followers dey follow me and dem dey engage my tweets even me don dey form for me laycon thank you
positive
train