text stringlengths 21 14k |
|---|
According to di new regulations dos wey dey D and E no go dey affected by di new minor review. |
Voters come choose new parliament to replace di GNC for June 2014 - dem call am di Council of Representatives (CoR), and e relocate go di eastern city of Tobruk, come leave Tripoli, di capital for di hands of powerful militia groups. |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Cleaning and Drying? |
But di committee advice government make dem carry di people wey get hand inside di matter go court, quick-quick. |
Skip Twitter post, 2 "Telcos are deliberately making government unpopular by notifying consumers of CST deductions"—NPP MP Dr. Mark Assibey-Yeboah— sabali #patince (@blac4rina) October 11, 2019 End of Twitter post, 2 Ministry of Communications last week Friday write letter give de National communications Authority (NCA... |
First lady Grace Mugabe and Mnangagwa dey drag who go takeover from Robert Mugabe when di old man retire. |
Slide Safe don dey enter hotels, one nightclub and even at least one university for Lagos. |
Residents for Adabraka, Kisseman, Alajo Junction, A-Lang for Santa Maria, Oyarifa, Haatso, Adenta and de Tema Timber Market according to Daily Graphic all submerge under water. |
Dis explosion happen for di Parsons Green station for di Fulham area of di capital. |
Di minister of State for Africa Harriet Baldwin tok dis wan insdie statement dem send to congratulate di winner of di election Nigeria president, Muhammadu Buhari. |
However, no be everybody like di idea. |
Afta Nyeche don selflessly champion di planting of ova 4,000 trees and educate citizens on environmental issues inside Port Harcourt city, Nyeche believe say as a team, dey fit do more. |
Boxing Day aka beach day for Lagos But Jack still fit do tricks. |
Wia dis foto come from, Meshack Jaja Wetin we call dis foto, Pipo wey full di court compound on Friday Wia dis foto come from, Meshack Jaja Wetin we call dis foto, Glass from door and window wey dem scatter just full ground Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harco... |
Dem talk say if di law comot, court no go fit cancel di election again. |
For de march Mayor Ekema also ban bensikin for Buea municipality, for seka say deh di helep Ambazonia fighters. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Samuel Kalu dey play for Girondins Bordeaux for France On Monday, coach Gernot Rohr include im name as part of di 21 invited players for Nigeria squad for di 2019 Africa Cup of Nations qualifying fixture against Seychelles and di friendly against di Pharaohs ... |
Apply dat Burnley goal reduction to Messi (he good but shey he don ever truly feel di cold touch of evening game for mid-Lancashire inside February?) |
Dem wan make goment, big companies and concern citizens join body make sure say manifest go dey evri jetty wia pipo dey enta travel for water wey go get di names of passengers, dia phone number, next of kin and phone number of next of kin so dem fit call if sometin like dat happen. |
Our African Giant — Iseunife The First (@Shawnifee) July 29, 2020 End of Twitter post, 6 Dis no be first time wey Burna dey collabo wit foreign musicians, e don make music with Beyonce, Stormzy and Ed sheeran. |
#AfCFTA— Presidency Nigeria (@NGRPresident) March 21, 2018 End of Twitter post, 1 E also yan say Nigerians never really understand di economic and security implications of di agreement. |
Na Pierre-Emerick Aubameyang, Naby Keita, Sadio Mane, Victor Moses and Mohamed Salah na im fit win dis heavy award. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori We never know who attack our office - EFCC16th August 2017 Why EFCC arrest Patience Jonathan younger sister24th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you49 minutes wey don p... |
Di tori wey bin full ground na say na di department give am di gift, but BBC Pidgin find out say na one lecturer, Dr Chinenye Nwabueze, give as as im own personal gift. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "Regular gatherings dey permitted to hold but vigils and other services go still dey on hold for now. |
Di area no get any beta road but plenti kpako hotel full everiwia. |
rian Army - Boko Haram dey use drones and foreign fighters to attack us - Nigerian Army 29 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis no be di drone Nigerian Army say Boko Haram dey use, but drones dey use remote control operate Nigerian Army say Boko Haram militants wey dem dey figh... |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Salah score im 32 goal of di Premier League season - na record inside 38-game campaign Maybe na dia own Salah bin dey think of as him show beta disappointment wen dem comot am five minutes to di end of di game. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'My breasts wan kill me' Itoenaan Ekine na gynaecologist wey dey work for Ultimate Specialist Hospital for Port Harcourt, Rivers state wey dey south-south Nigeria and e don live for Russia before. |
Meet di boy wey build im own phone Text Bomb na di new Apple bug Wia dis foto come from, Phantom Secure Wetin we call dis foto, Authorities say before you fit use di phone, na somebodi wey don dey use am already go to vouch for you. |
Group wan ban surgery wey dey bring back ‘virginity’ 27 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Some campaigners dey call on goment for UK to ban 'virginity repair' surgery. |
Aisha Buhari wan shake APC table? |
One fan take picture with Chinese actor Jet Li for one temple for Tibet. |
That's alllllll I'm saying my Gee. |
Skip Twitter post, 1 I have been at seme border for over 7hours and no official communication about the closure keeping us here. |
Dem go also bring one Covid-19 compliance officer for di set to dey enforce and monitor say dem dey follow di Covid-19 rules. |
Amaka Onah na supply chain specialist, she say, "I no believe say landlord dey give problem for Lagos." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Nigeria na di only team wey don qualify from di group stage for all di edition since di competition start for 1998 while Cameroon don reach di semi-final for every edition except for 2000. |
Na blend of di old and di young. |
20 tins to look out for in di year 2020 |
Oga Tarawallie tell BBC tori person Umaru Fofana say: "dis statement, 'Allah is one' na leadership message; no be slogan or motto, no be part of di registration of di CDP but na slogan wey I dey use establish my faith." |
We will ask this government to resign because it can no longer do anything in the country.”- Senator Enyinnaya Abaribe.— The Nigerian Senate (@NGRSenate) January 29, 2020 End of Twitter post, 1 One mata wey dem seriously discuss na security issue for di kontri. |
Everton dey reason to discipline dia striker Moise Kean afta video show am for one house party. |
Once your hands don dey contaminate you fit transfer di virus to your eyes and mouth. |
NLC Strike: Buhari don agree for N30,000 minimum wage |
Apart from election period wey dem don do peace tours for three times, Dumbuya talk say dem dey also add mouth put di Ebola mata make people know wetin dey happen and for women and children health join. |
Di 36 Ordinary Session officially open for 6 February, dey happun for AU headquarters for Addis Ababa. |
After plenti-plenti, dem later give di man visa but as at wen im comot dia, authorities dey threaten to deport di oda Nigerians wey no get visa. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
If u are going to be corrupt or spread the food around, do not be corrupt irresponsibly. |
Di court find out say di six songwriters of Dark Horse also dey responsible, including rapper Juicy J. |
As things dey, dis season Champions League quarter final teams na: Barcelona, Bayern Munich, Juventus, Liverpool, Manchester City, Real Madrid, Roma and Sevilla. |
For March dis year, Stonebwoy bin claim say for lyrics, im beta pass Shatta Wale and dat no go down well wit di "dancehall landlord" singer as im say Stonebwoy na "villager wit pride." |
If anything, we know how to plan around the downtime. |
Izu na also alumni of di University of South Florida and King's High School, Satellite Town for Lagos, Nigeria. |
Tottenham Manager, Mauricio Pochettino, talk say, ''if we talk true, Real Madrid go carry first for this group, so na who go carry second among Tottenham, Dortmund and Apoel we dey fight for. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Court say make Diezani Alison-Madueke remain for UK1st November 2017 Nigeria: Court say make Diezani Alison-Madueke forget 56 houses11th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di yo... |
Microsoft Tiktok deal: Donald Trump tell US treasury to collect cut afta ban threat |
Wetin we call dis foto, Shoprite Nigeria South Africa Shoprite suffer attacks for Nigeria Shoprite Black Friday, oda places you fit find awoof deals today Shoprite decision dey come at a time wen Nigeria economy dey struggling in di middle of di coronavirus pandemic Dis go come as shock and surprise to many Nigerian sh... |
Dortmund don already reject two bids wey Arsenal make for di 28-year-old. |
"Our men go dia go collect di body of di four pikins and di man go mortuary wia dem go do autopsy and we don transfer di case file to di State CID for thorough investigation." |
Ruling party - Liberia election: We no go gree - Ruling party 30 October 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Vice-President Joseph Boakai says Liberians wan see better development Liberia's ruling Unity Party say dem ready to join anybody wey wan go court to challenge di result of di presidential e... |
Wia dis foto come from, Facebook/Shaheed Asperger Maxwell Kyon, di lawyer of di Shiite leader Ibrahim El-Zakzaky say around dis period every year dem dey do one march wey dey compulsory for dia religion. |
Best R&B Song A Songwriter(s) Award. |
Advertisers don cause small katakata before when dem use Japanase actors wear blonde wig come nack long plastic nose on top to act white people. |
yonce papa - "Beyonce light skin dey help her career" - Beyonce papa 6 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Beyonce go di 'Manus x Machina: Fashion In An Age Of Technology' Costume Institute Gala wey happen for di Metropolitan Museum of Art for New York for 2016 Di papa of popular ... |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Ghana dey test two suspected cases for Accra6th February 2020 Coronavirus: How Ghana plan to fight Covid-19 without lockdown20th April 2020 Coronavirus: How dancing Ghana pallbearers turn Covid-19 sensation17th April 2020 Coronavirus symptoms: Ghana don record first ... |
Other things wey must to follow include di issuance of RFP to companies wey dem choose, dem go open data room and hold pre-bid conference, technical proposals evaluation and public financial bid opening and declaration of preferred/reserved bids, negotiation and Preparation of Full Business Case (FBC) and approval of d... |
Muslims reject 'nonfa' proposal say make Imams use Whatsapp call worshippers for prayer |
Another thing we de for inside dis tori Ughelli town don make am taboo to sell or chop cow meat, see wetin cause am24th February 2020 Viral diarrhoea outbreak for Lagos fit continue sake of rain - Ministry of Health11th November 2019 Coronavirus: How dem dey bury pesin wey die with Covid-1918th April 2020 Top Tori FG b... |
But Labbe attempt to join di men team of Calgary Foothills, one semi-professional Canadian football club wey dey play for USL League Two - di United States fourth division make headlines. |
For interview wey di new Mrs Davies do, she talk say im bin see her for inside XXL magazine when im dey prison for 2010 when she enter as "Eye Candy of the Year". |
See when di 2020-21 Premier League season go start and end Dogboe make impressive comeback to winning ways plus 8th round TKO Meanwhile, Reactions flop for social media from 1990 teammates, footballers and football lovers and Cameroonians. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis year na like sugarcane and pepper for di singer. |
Joshua win im belts back with points victory over Andy Ruiz Jr. for December. |
I am sad,disappointed, but proud of these girls! |
When school resume, your body go dey kampe, and your mind go dey very sharp. |
She recognize say na pipo wey dey do small jobs dey bring money enta di economy and she dey promise to support dem wit advice and comot any road block wey dey prevent dem from making even more money. |
Despite de excitement, Association of Ghana Industries (AGI) say de benchmark value reduction no dey mean sey import duty go reduce. |
Di pickin Mama na Yuka Ogata, and she be politician for Kumamoto Municipal - her fellow lawmakers blame her because she try carry her pickin enter dia council meeting. |
Bird wey fly go Kenya from Finland die of 'starvation' |
My best friend na good pesin, she just tell me say you neva get orgasm sake of say you neva masturbate before. |
As of now, di name of di student never come out or di name of di pesin wey release di recording but we hear di student call di name of di lecturer inside di recording. |
Africa leaders wey don tey kakaraka for office Reuters news agency dey quote unnamed sources say di president don step down and consultation dey under way to set up transitional council, but we never fit confirm di tori. |
Skip Twitter post, 3 The distribution of Emzolyn with Codeine has been suspended pending the results of a full and thorough internal investigation.— Emzor Pharmaceuticals (@emzornigeria) April 30, 2018 End of Twitter post, 3 Di company say dem no dey sell dia Emzoyln codeine cough syrup to pipo anyhow. |
Madagascar plague: 124 don die, over one thousand dey infected 30 October 2017 Wia dis foto come from, RIJASOLO/Getty Images Wetin we call dis foto, Na di pneumonic plague health experts say dey ground pass. |
E start work Katsina Native Authority wia e continue dey rise before e later join Kaduna Textiles as personnel manager controlling over 10,000 staff for dia. |
Another thing we de for inside dis tori #LazyNigerianYouths: How President Buhari make young pipo act film25th May 2018 How I take stop masturbation for one year26th April 2018 #NoTooYoungToRun: Young pipo get N12m to run for office?17th June 2018 Sweet Sweet Codeine: See why young pipo dey do codeine diet9th May 2018 ... |
Waec physics practical: West Africa Examination Council reply physics practical 2020 postpone rumour in Nigeria |
Britain and France for back- back don di press for dialogue. |
Mr Forsyth say Nigeria go "need to rebuild di schools dem and employ new teachers, come encourage dem to go to all these areas." |
One South African travel blogger wey dem dey call Katchie Nzama tok say, "our leaders dey do yeye waka to protect borders wey na colonial masters put for ground." |
De camp na home for about 800 pipo Mayor add. |
Between 2014 and 2017, di average standard of living bin drop from US$3,222 per pesin to US$1,968 per pesin according to wetin World Bank calculate. |
Another thing we de for inside dis tori Taraba State: Herdsmen don kill up to four people3rd February 2018 Herdsmen killings: "Na because dem block cow road" - Defence Minister26th January 2018 Herdsmen don attack Olu Falae farm22nd January 2018 Nigeria herdsmen attack: Four people don die for Ebonyi13th March 2018 Nig... |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis scatter 430,000 pipo - Norwegian Refugees Council19th December 2018 Cameroon Ambazonia regions don launch dia own 'moni'13th December 2018 Video, Cameroon crisis: Di soldiers wey kill dis woman24th September 2018 Anglophone crisis: Cameroon forces say deh kill k... |
EFCC boss Ibrahim Magu 'strongly believe say na corruption cause coronavirus' 18 February 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@EFCC Di Acting Chairman of di Economic Financial Crimes Commission, EFCC say im strongly believe say corruption na di cause of di deadly coronavirus wey don kill more dan 1700 pipo and infect ... |
Caf ExCo member Bility banned by Fifa Caf comot Pinnick as vice-president Mikel Obi don retire from international football For inside statement, Fifa tok say different payment wey di LFA make and receive dey connected to Oga Bility and im family". |
Research - Pregnancy gap suppose reach at least one year before woman carri anoda belle - Research 30 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Small gap between pregnancy fit cause problem for both mama and pikin One new study say make mama dem wait at least one year afta dem born befor... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Anyhow pesin no fit enta Davos Some pipo fit dey wonder why e be say na Davos dem dey host WEF evri time. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.