text stringlengths 21 14k |
|---|
No be today Trump don accuse big media like CNN say na fake news dem dey carri, especially if di tori no favour am. |
Wia dis foto come from, Stevie Mann Wetin we call dis foto, Sierra Leone, DR Congo and Nigeria don already get flooding. |
Wia dis foto come from, OLIVIER MORIN Wetin we call dis foto, Finidi George dey inside di team wey win di 1994 African Cup of Nations Di forma Ajax and Real Betis playa wey play 62 times for Nigeria, bin attend as guest for di 'LaLiga in Naija' event way happen for Lagos on Sunday. |
Skip Twitter post, 1 Press Statement: pic.twitter.com/TizNnSnJ7t— INEC Nigeria (@inecnigeria) March 7, 2018 End of Twitter post, 1 E no too tey wey INEC comot 299 names of foreigners wey don register to vote illegally for Nigeria. |
Nigerian economy: 'All na paperwork' says some Nigerians |
Lara George still get her leg for inside gospel music and release her recent album for 2017. |
Another thing we de for inside dis tori Audio, 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown27th January 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund ... |
"Private schools no get better facilities, people still prefer to put dia pickin dem for di schools because dem believe say e better pass di public ones, she explain." |
0 Chelsea: Social media dey yab Blues afta City waya dem 6 goals - Manchester City 6 - 0 Chelsea: Social media dey yab Blues afta City waya dem 6 goals 10 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Any football fan, wey no watch how Chelsea take chop beating from Manchester City, don miss wetin fit be di bigges... |
As Buhari dey present di budget to joint session of National Assembly wey be House of Representatives memebers and Senators put togeda two lawmakers exchange blows. |
Nigeria goment don ban codeine Customs gbab illegal codeine cough syrup wey reach 200 million Two months ago, BBC bin do investigation about wetin codeine dey do young pipo for Nigeria. |
"Wetin di military dey talk no dey true, e no get time when dem tell us say dem dey comot. |
A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on Apr 30, 2018 at 3:06pm PDT End of Instagram post, 1 But no be only Davido love don catch to buy expensive gift or do big tin for im partner. |
Doctor say, ''wetin some enrolees dey expect pass di money dem dey contribute as insurance''. |
Later, oda foreigners too go begin collect di title. |
This is what we all woke up to see @followlasg @jidesanwoolu @drobafemihamzat @trafficbutter @lagostraffic961 #LagosFlood#LagosRain #Chelsea #UndefeatedMercyEke pic.twitter.com/M1qwff7K2t— Allaboutlagos (@allaboutlagos) June 18, 2020 End of Twitter post, 2 Media personality Calabar chic tweet video of di flood for her... |
"For eight years of Obasanjo for office, all di elections wey im do get K-leg, infact, government policies di happun according to di mood wey imfind imself". |
For inside Tweet di ministry say "dem dey check di drug, di treatment and how e dey work". |
President Buhari on Thursday announce am for tweet say im don order di forensic audit of di Niger Delta Development Commission (NDDC) wey be special department wey dey do goment development projects inside di oil rich Niger Delta region. |
Teodorin Obiang na di eldest pickin of Equatorial Guinea President Teodoro Obiang Nguema wey don dey rule since 1979, Obiang imself don be Vice President since 2012. |
Di warning na sake of say di goment minister dey vex for di opposition candidate wey go declare imself winner of di October 7 presidential election for Cameroon even before di Constitutional council declare Paul Biya winner on October 22. |
We as Nigerians have to pick a side. |
In three months, Samuel move from primary one to primary four. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Di new mama no waste time to let evri bodi know di name of her tear rubber pikin na Baby J since last week. |
Miguel Sapochnik will partner with Condal as showrunner and will direct the pilot and additional episodes. |
#BBNaijaLocdown2020 I hail OOOOOO — Uti Nwachukwu (@SirUTI) September 13, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I didn’t expect Kidd to leave but “it is what it is” welcome back home #Kidd #BBNaijaLocdown2020 #kiddrica #BBNaijia— Cruz (@ChiefTerhemba) September 13, 2020 End of Twitter post, 5 How fans vote ... |
"To correct pesin scripturally no be insult", e add am. |
NneNne Iwuji-Eme, wey be British-Nigerian, go be di British High Commissioner to di Republic of Mozambique from July dis year. |
"Avoid place weh pipo dey plenty, demonstration, listen news for local radio stations dem and follow instruction for local authorities." |
Sport Minister say kontri try for respect de rules weh Caf put for finish de stadiums dem for December 31. |
Wetin Nigerians dey tok Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigerians tok dia mind on top coronavirus wey enta dia kontri Another thing we de for inside dis tori 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown27th January 2020 Coronavirus - Virus: Afric... |
Skip Twitter post, 5 This Rema new mixtape pic.twitter.com/rwnEqxHDT5— Abdulmujeeb Olaiya (@mj__escobar) October 4, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Rema don fuck Up I was expecting more With all my eagerness to listen Well, We die here I still love the fam— Liam (@LiamHallow) October 4, 2019 End of Tw... |
Nigeria Police don sack suspected officer wey ‘kill’ Kolade Johnson Kolade killers must face di law - Buhari Di Police say if dem find di officers guilty of di accuse, dem go go court for murder. |
Lebanon security officers fire tear gas and water to force di I-no-gree people to stop. |
Di commissioner wey read di letter for floor of di assembly yan say Ganduje neva for im life colet bribe from anybody and no go ever colet for future. |
Claims be say dem change Mr Domelovo en office keys so say he no go fit pick documents or leak documents which go fit embarrass govment. |
Im sing say, "Evriday my pipo dey inside bus... Forty-nine sitting, ninety-nine standing... Dem go pack demselves in like sardine... Dem dey faint, dey faint like cock." |
Gen Abdulsalami, Bishop Kukah do tok-tok wit Atiku, Osinbajo to cool tension We no ban Falz 'This is Nigeria' song - NBC Director General of di Commission, Is'haq Modibbo Kawu say dem give dem sanction di stations dem wey allow politicians use abusive word or tok wey fit cause fight during dia campaign rally. |
How Abuja taskforce arrest women say dem wear 'skimpy clothes dey waka-waka' Kano Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' ahead of Ramadan fast Nigerian Police bin don respond to di I no go gree protest wey happun on Saturday for di kontri capital Abuja ontop how authorities dem arrest and shame wome... |
"Africans deserve to use medicines wey dem test to di same standards as pipo for di rest of di world," na so WHO, di United Nations health agency, tok in for statement on Monday. |
Another thing we de for inside dis tori Make you listen, BBC Pidgin Corona Minute2nd October 2020 Players wey cough on purpose fit collect red card, tok Ifab & FA4th August 2020 Premier League fixtures: Liverpool go play Leeds for di opening game of di season20th August 2020 Victor Lindelöf: Swedish footballer & Manche... |
Families of de three kidnapped Takoradi girls dey still dey hope sey dem fill rescue dema girls dem carry dem come home. |
If these number of people are leaving who will stay back to vote? |
But Fenway Sports Group wey be the owner of Liverpool say Coutinho no dey go anywhere. |
Wen man no get money for pocket, evritin dey annoy am. |
Augsburg head coach Heiko Herrlich miss di restart of Bundesliga sake of say im break quarantine rule as im leave im hotel to go buy toothpaste. |
Police say dem recover two kitchen knife wey stain with blood, two empty bottles of di poisonous substances, three empty cans of red bull energy drink and one plier. |
"We run go see commissioner Ministry of Environment, im come seal di station, come promise to supply us water, dem bring water for tank say make we carri bucket dey fetch di water like say we dey inside IDP camp". |
E mean say for di first time, dem go follow join body for di Bundestag, wey be Germany's parliament. |
Oga Buhari bin send di recommendation to di National Judicial Council and dem approve di appointment on Thursday, na so NJC tok tok pesin Soji Oye tok for statement on Saturday. |
Manufacturers dey do dia part to protect dia customers but di main thing na say people need to find way to protect demsef from thief-thief people dem. |
Sultan Abubakar vex for people wey say make government scrap di group say dem dey like Afenifere, Ohaneze Ndigbo and Arewa Consultative forum wey dey talk make dia people beta. |
ardi B: Ghana celebs and di American rapper do gbas gbos for social media 9 December 2019 Wia dis foto come from, cardi b/instagram American rapper Cardi B don use gbas gbos take answer di Ghanaian celebs wey accuse her say she shun dem. |
Defence - Kolo Toure (Ivory Coast) Di former Manchester City captain bin be key member of di Ivory Coast side wey win di Africa Cup of Nations for 2015. |
Dem say two Nigerian oil men, Kolawole Aluko and Olajide Omokore, join others bribe Mrs Alison-Madueke to win oil contracts. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Cholera kill 14 people for IDP camp6th September 2017 Nigeria: cholera don dey worse for Maiduguri11th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn ... |
Dis constituencies include Asari Toru/Akuku Toru, Degema/Bonny, Ahoada West/Ogba-Egbema-Ndoni, Ikwerre/Emohua and Okrika/Ogu-Bolo. |
For interest for social justice, good governance and constitutional rights Barrister Akere Muna e go di follow de case. |
Joy Olaka Nwogu confess say she dey do child trafficking business since last year and dis Madam Helen naim bring her into di business and tiff di twins wey dem catch her wit. |
Santoro bounce back afta im lose di first 3 points for di 30th game, to win di match. |
United Nations Children's Fund, UNICEF, say e reach 200 million girls and women around di world today wey don suffer FGM, wey be bad thing against dia human rights. |
Wetin we call dis foto, Drawing wey show Nazanin and two wedding rings Child marriages For Afghanistan, di legal age of marriage for women na 16 and 18 for men. |
On Sunday, Nigeria goment order di suspension of mining activities for Zamfara State, according to di police, dem get intelligence report say di jaguda pipo dey work wit illegal miners to cause crisis for di state. |
Three minutes later Alex Iwobi tear di Cameroon defence wit Nigeria third goal for 66 minute. |
Dem later release am for 5 December afta e spend more than 3 months for detention, only to re-arrest am inside court less dan 12 hours later. |
you at your job in the middle of a meeting. |
E explain say one major challenge wey oga Muhammed gatz solve na to make sure say di agency dey professional plus dem gatz stop di media trial of people. |
Favour Nunoo , Ghana 16 November 2018 Wia dis foto come from, Ken Ofori Atta/Facebook Barely twenty-four hours after Finance Minister Ken Ofori Atta present di 2019 budget for Parliament, di streets make hot plus massive debate over whether di budget go good give Ghanaians or ibe yawa. |
Borno: Nigeria army don kill two women suicide bombers |
Na di National Board for Disaster Management raised di alert to level four. |
Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 3 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di problem with parboiled rice be say pipo no know how long e dey for warehouse before dey export am Plenti Nigerians don dey fear don dey on top whether parboiled rice dey good to dey chop or e dey b... |
Since 2019, Cameroon don enta bad books for Committee to protect Journalists as one of de kontris weh deh maltreat journalists, 139 out of 180. |
Dem say di most interesting part of di experiment na how di ground dey move wen na concert and wen na match. |
According to letter wey Scott Blackmun di Oga of US Olympic committee (USOG) write to USA Gymnastics (USAG), e say if by Wednesday 31 January, all of di 21 board members never resign, dem go comot power from USAG to be sport authority. |
Chairman House committee on Media and public affairs, Abdulrazak Namdas say apart from di Peace Corps bill, oda bills like di bill to establish di Chartered Institute of Treasury Management; bill to establish di Nigerian Council for Social Work and bill to amend di Currency Conversation of Prison Orders dem too follow. |
Di Independent National Electoral Commission bin declare di candidate of di Peoples Democratic Party for di govnorship election, Hon. |
Then was our mouth filled with laughter, and our tongue with singing: then said they among the heathen, The Lord hath done great things for them. |
A post shared by MTV Base Africa (@mtvbaseafrica) on May 16, 2020 at 9:26am PDT End of Instagram post, 1 South Africa presido Cyril Ramaphosa don confam say imsef go follow participate. |
For Iran na crime for woman to dance for person wey never marry am and dem don ban say nobody suppose dance Zumba. |
Di Hilliard Eta-led 18 members of the NWC wey dey loyal to Adams Oshiomhole say di NEC meeting no dey in line wit di party constitution. |
Another thing we de for inside dis tori Guinea: Pregnancy trickster don enter police net More than 200 women gather with vex for where police dey hold N'Fanta Camara17th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video,... |
Dis Jumia case dey on as court still dey torchlight di matter. |
Special counsel Robert Mueller dey investigate how Russia put hand for di 2016 US election and whether Trump campaign get case to answer inside. |
Di President also encourage govnors to invest in dia states. |
Messi Barcelona goal number 500 happun for El Clasico Wia dis foto come from, Reuters Real Madrid 2-3 Barcelona - 23 April 2017 Sweet 500th Barcelona goal wey come for Injury-time against Real for 2017 na wetin win di El Clasico and one wey true fans no go ever forget. |
Di musician dey popular all ova di world as di founder and director of choral group Ladysmith Black Mambazo, wey don win five Grammy awards and featured well-well for Paul Simon Graceland album. |
Im yan dis one on Wednesday for im weekly tok tok for St Peters Square wey dey di Vatican city of Rome. |
Meet di 23 Eagles Nigeria dey cari go shake Russia Nigeria don announce players wey go go World Cup Skip Twitter post, 1 . |
Flach foto dem dey chook eye for di impact wey human being get on di natural world. |
Those poll numbers fit maybe help explain im decision to replace im re-election campaign manager for July and im regular reference to "fake polls". |
Senegal President Macky Sall on Thursday win second term of five years afta Sunday election. |
#MTVShugaCastReveal A post shared by Sharon Ezeamaka (@thesharonezeamaka) on Sep 19, 2017 at 5:41am PDT End of Instagram post, 4 William Uchemba Skip Instagram post, 5 am done here A post shared by Williams Uchemba (@williamsuchemba) on Aug 18, 2016 at 6:14am PDT End of Instagram post, 5 Williams Uchemba start im care... |
Oga Ologbondiyan say wit regards to the party structure for grassroots dem don do sharing formula on top how evribodi go benefit. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Sex na normal thing'12th October 2017 Study don show say sex no fit cause cardiac arrest13th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you51 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators ... |
Oda pipo wey dey di feem na Kele Palmer, Constance Wu, Lili Reinhart and Julia Stiles. |
FDA say talk BBC sey dem no test any of de products which he dey claims sey fit cure HIV/Aids, but once he dey sell den advertise medication for diseases like HIV dem for arrest am. |
Same-sex relations dey legal for South Africa, wit protection inside di constitution. |
Rhema University, Obeama-Asa - Rivers State don begin admission into 2021/21 academic Session. |
Another thing we de for inside dis tori R Kelly get charge of criminal sexual abuse wit underage girls23rd February 2019 #ArewaMetoo: Fakhuus Hashim say her uncle abuse her wen she dey young20th February 2019 Pope don make am compulsory to report sexual abuse9th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effec... |
Wia dis foto come from, Reuters Some days before dat one, on Saturday inside Khartoum, Sudan, traders dey hope to see customer attract to dia business. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.