text stringlengths 21 14k |
|---|
Kabul attack: Taliban kill 95 people with ambulance bomb for Afghanistan 27 January 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di International Red Cross say e bad well well as dem use ambulance for di attack One suicide bombing don kill at least 95 people and injure 158 others for di centre of Afghanista... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police don arrest di 'spiritual papa' of kidnappers and jaguda pipo for north29th April 2019 Bayelsa Gunmen attack: IG of Police order serious search for pipo wey kill DPO1st July 2019 Kaduna: 'Special Intervention Force', who dem be?22nd October 2018 Top Tori FG ban FSAR... |
One 25-year-old woman wey her name be Sultana tell news agency say "dis na di first time wey I don come di stadium, and I feel more like citizen of Saudi. |
Di Special Adviser to di govnor on Basic and Secondary Education, Ronke Soyombo post for twitter say one of di criteria for students to enta hostels na make dem submit dis test results and e must be negative. |
Lagos airport incident: 'Strange man wey run from bush' stop aeroplane from take-off 19 July 2019 Wia dis foto come from, Instagram / otto_orondaam Wetin we call dis foto, Di man ontop di plane Di Federal Airports Authority of Nigeria don tell BBC Pidgin say dem don gbab one man afta im run from bush towards one aircra... |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria mega churches arrange dia sef on top empty church10th April 2020 5G Network & Coronavirus tips: See wetin you suppose sabi5th April 2020 Video, 5G network and coronavirus get any link?6th April 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli... |
To make sure say Akin mata no become case of Monkey dey work, Baboon dey chop, im launch im own internet scam career. |
Even if di spill bin happen three or four years before di mama get bell, e still fit affect di pickin wey go comot." |
Another thing we de for inside dis tori Buhari nomination form: Young pipo wey buy form say 'youths neva ready to be president'6th September 2018 #NotTooYoungToRun: How major political parties dey use big money block young pipo5th September 2018 2019 election: Supporters don buy N45.5m presidential form for Buhari to c... |
From sickle cell patient to pipo wey dey suffer from cancer, blood dey very important to epp dem live beta life especially wen di condition hold dia bodi wella. |
Niger officials dey talk say di man and im colleagues wey dey work with German NGO, Help, dey return from one trip near di border with Mali for Wednesday when gunmen on top motorcycle, block dem. |
Yahaya also tok say if afta dem arrest any suspects fit prove say e no be prostitute or criminal, dem go release am. |
Officials for South Korea say di earthquake dey 9.8 times strong pass di one wey happen before for 2016 when North Korea do nuclear test. |
Khachaturyan dey beat im daughters for more dan three years, e go torture dem, lock dem like prisoners den also abuse dem sexually. |
Another thing we de for inside dis tori 1:02 Video, 'Di trust wey you get for us, we no go fall una hand' - BBC West Africa Oga, Duration 1,0220th March 2018 Video, BBC don launch Pidgin21st August 2017 BBC don launch Yoruba and Igbo services19th February 2018 don launch tear rubber writing competition for students6th... |
Gambia, Ivory Coast and early dis year Rwanda all ban skin-lightening products wey contain hydroquinone, wey dey reduce melanin production, but wey fit also cause permanent skin damage. |
Sake of de intensity more people experience am for Accra. |
Nothing could be further from the truth. |
And as Naira Marley and Burna Boy perform wit am dia, dem too no show. |
For di UK, di goment dey consider to take more measures wey go include short period of restrictions to try slow second wave of infections. |
Dr Rotimi tok say di age wey woman start to dey see her period go determine wen she go hit menopause. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Labour Congress say minimum wage must show by July10th March 2018 Nigeria: N56,000 naira minimum wage dey urgent for workers4th December 2017 NLC strike: Labour don suspend nationwide strike5th November 2018 Video, How NLC strike don affect different states for Nigeria28t... |
But tok-tok dey on top weda di region go reunite with di southern Cyprus. |
Oda players wey receive votes na: Sergio Aguero (Man City), Christian Eriksen (Tottenham), Roberto Firmino (Liverpool), Nick Pope (Burnley), David Silva (Manchester City), Raheem Sterling (Man City) and Jan Vertonghen (Tottenham). |
- Ogoni leader Dem no support media player for your device Nigeria: 'Shell na im dey bring di gun, and nothing Shell fit deny.' |
Air Peace plane speed pass runway land for grass 22 June 2019 Wia dis foto come from, FCCPC One Air Peace Flight P47291 from Abuja to Port Harcourt on Saturday speed pass di runway due to heavy rain. |
Dem go play di game for di FNB stadium, di same place wia Spain win di 2010 World Cup, wey Barca players like Gerard Pique, Sergio Busquets and captain Andres Iniesta full di Spain team. |
Buhari visit Bamako Mali: How Nigeria President Muhammadu Buhari first trip abroad since coronavirus pandemic go be |
Nigerian soldier wey get depression shoot anoda officer dead for Bama, Borno |
Real Madrid go welcome Alaves come Bernabeu on Saturday afternoon as Zinedine Zidane team go dey look to add to di 23 goals dem don score for di last five games. |
Kwesi Nyantakyi: CID Police pick up GFA President for interrogation |
Tok-tok pesin for di goment Kunle Somorin tell BBC say goment make dis decision sake of say some parents no fit afford am. |
Like di one of Cristiano Ronaldo wey dem yab afta dem unveil am for Madeira airport last year. |
Di First World War start for 28 July 1914 and e end for 11 November 1918. |
Govnor Nyesom Wike wey dey come back for di second time promise to build three new flyovers for Port Harcourt, Garrison, Artillery and Rumuokoro. |
Di longer e go take to fill up di reservoir, wey go big pass Greater London wit capacity of 74 billion cubic metres, di less impact e go get on di level of di river. |
Skip Twitter post, 4 #VictoryForNigeria... A big thank you to the officers and men of the @HQNigerianArmy whose gallantry during the Gwoza op led to the rescue of many, including one of the abducted #Chibok girls— Mr. Aye Dee (@MrAyeDee) January 4, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 The Chibok girl releas... |
But Academic City College, Accra Ghana no believe say e make sense to deny admission to pikin wey sabi book well-well just because of im age. |
Pastor wey dey give people cockroach chop No dey use Crucifix denge pose - Pope Francis Di school authorities neva talk anything for di mata. |
Producers: Olaronke Alo, Dan Ikpoyi, Grace Ekpu, Daniel Semeniworima Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Face mask fit protect you from Covid-19? |
Dem need work work hard, no give up and believe in demself. |
Early dis year, we go our separate ways. |
Sarri - Bournemouth 4-0 Chelsea: We need to change di way we dey reason - Sarri 31 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Chelsea don lose two games now back to to back for league Chelsea manager Maurizio Sarri say im team need to change di way dem dey reason wen teams score dem afta ... |
Di verdict na say im no go attend meetings of di Obas within di six months, im no go speak to tori pipo and im activities within di state no go dey loud. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'We want our own share of di $1 billion'- Ekiti20th December 2017 Nigeria: 'Niger Delta matter pass $1bn '- Ann-Kio Briggs19th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you19 minutes wey don pass Informate me 3:... |
She dey popular for hosting The Morning Drive on Rhythm 93.7 FM and for her YouTube vlog series Toke Moments. |
Wia dis foto come from, Shehu Dinawa Police say dia men go dey di sites at all times but Sani Ango wey be one of di miners wey dey work dia tell BBC say dis goment decision na one wey fit lead some to criminality. |
Some of di case of Lassa fever dem send am from Asaba (Delta) go di Institute of Lassa Fever, Irrua (wey dey Edo state). |
Di two accused persons plead guilty to di charge and di presiding Magistrate award dem fine of one hundred thousand naira each. |
For inside di past questions dem break down most of di questions wey too dey give students wahala, come put di solution. |
Another thing we de for inside dis tori Serena Williams: Di ‘never give up spirit’ of di ogbonge tennis player24th January 2020 Victor Moses: Chelsea winger don make Inter Milan loan move23rd January 2020 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abul... |
Wia dis foto come from, Twitter/@NigEducation Nigerian goment bin close down all schools across di kontri sake of coronavirus out break. |
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 5 Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you 6 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ... |
Oga Pompeo, wey bin do tok tok wit Russia Foreign Minister Sergei Lavrov inside di Russian city of Sochi, tok say US "originally" no dey seek conflict wih Iran. |
Tok tok dey ongoing over wen and where im mandatory world title defence against Bulgaria's Kubrat Pulev go take place becos of di challenge of say dem no fit allow fans for di event. |
Fishermen see bodi dey float, seven pipo dey miss for Bakana boat capsize Two pikins still dey miss afta boat tumble inside river for Okrika waterway Lagos boat accident: 12 People don die Oga Blankson na di only pesin wey die inside di boat accident wey happun on Saturday 28 July. |
Kobe and Vanessa get four daughters togeda including Gianna, wey be 13 years old wey also die for di Helicopter crash. |
Ogbonge group Socio-Economic Right and Accountability Project (SERAP) say dem go "challange di bill for court if dem ever pass am into law. |
Even though Morocco and Congo-Brazzaville don show interest, no-one don declare officially say dem ready to host di event. |
How you go fit apply First na to apply online for di Nigeria Immigration Service Portal and click for di passport application wey you want. |
UN World Food Day: Young people go bring change for world farming 16 October 2017 Wetin we call dis foto, We ask people wetin World Food Day Mean to dem? |
Tori be say Mr Cruz don enter YouTube last year to post say im go wan be "professional school shooter". |
Survivors don come out to tok say make dem install procedures wey go protect small children from abuse. |
Ghana Health Service (GHS) and Ghana Education Service (GES) release joint statement where dem reveal say after testing 314 people for de virus in de school, 55 test positive. |
Rainy season: Sin wey pipo don commit dey affect di weather |
Im also act for different films of popular di popular Star Wars series. |
E mean say, anybody wey no gree employ or provide services to individual sake of dia sexual orientation fit face up to two years for prison. |
Ghana: World's most expensive seat dey cost $100,000 85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament Ghana wan make light cheap Wia dis foto come from, CRISTINA ALDEHUELA/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Protestor dey carry placard wet dem write 'Arrest - Retrieve - Prosecute for 'Fabewoso - Bring am on' demonstration... |
Di tournament oga, Craig Tiley, tell Herald Sun say di 23-time Grand Slam winner "dey very likely" to return to tennis for Melbourne. |
Im talk say: 'If you puff one from shisha tube, dat one dey equal to one full cigarettcigar wey you don smoke.' |
For Rumuchorlu community, Prince Harcourt Enyadike wey dey live dia tell BBC Pidgin say di flood palava for di area begin afta dem finish di Eneka-Igwuruta expressway since 2016. |
"Wen e reach my turn to vote, I notice say pipo wey wear uniform cari gun dey waka come di hall wey we dey. |
Im ask some Liberians and civil society groups dem wey dey monitor di election why e be say people no come out to vote like dat and dem give am plenty reason. |
Wia dis foto come from, Femi Gbajabiamila Wetin we call dis foto, Femi Gbajabiamila do close door meeting wit President Muhammed Buhari on Tuesday ontop Nigeria vs Ghana mata Recently, Ghana authority close more than two hundred shops wey belong to Nigerians sake of say dem no follow dia trade regulation plus dem neva ... |
Which kain politics e dey do? |
For FIFA ranking Canada na number five football nation while Cameroon dey right for number 46, second African giant afta Nigeria. |
End of Facebook post, 1 Tension nearly spoil de 2019 Vodafone Ghana Music Awards after Dancehall artiste Stonebwoy pull gun for stage top. |
Trump declare say North Korea na sponsor of terror |
Wetin we call dis foto, New coach of Indomitable Lions of Cameroon Clarence Seedorf and e assistant Patrick Kluivert For de contract deh coach dem go helep oda selections dem laik women's national team , junior category for national team dem for man pikin dem. |
Another thing we de for inside dis tori 0:29 Video, See Nigeria Super Eagles players rep Pidgin, Duration 0,296th October 2017 1:34 Video, Meet 9-yr-old boxer wey wan be like Anthony Joshua, Duration 1,3416th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybo... |
Police fire teargas and water give Odinga supporters dem, so dem go clear for road. |
People wey dey do medicine, Mayo Clinic talk say, "Sugar no dey make cancer to quick-quick grow. |
Many of dem say dem don wait for several hours but turn neva reach dem. |
'No be bad thing say Senator Dino dey my video' |
Nigeria: Lekki bridge go collect more money from car owners from 1 February |
Just last week, some passengers wey dey come Port Harcourt from Bille community for Degema local goment experience gbege wen pipo wey dem say wear military uniform come waylay dem for water tumble dia boat. |
For New Zealand in 2018, more dan 200 pilot whales die over one week for separate stranding off di east coast of di nation. |
Buhari tell all di government join bodi, bank and company to cooperate with di committee people dem. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Im follow open South Africa 2010 World Cup with Nigeria Musician Femi Kuti. |
Two years later, dem come celebrate di first International Women's Day for 19 March to take do I-no-gree waka for di right to vote, work and get work training. |
Im get luck run comot from di village di second time and e neva show face again and im no dey tok to im family. |
One of di closest associates of di former Governor and pesin wey dey di same car with di senator wen di thugs attack dia campaign convoy Muhammad Di Goal tell BBC say na plan work by some pipo. |
"E dey sad but we no fit change am," Ms Rasmussen tell German tori pipo Deutsche Welle. |
Facebook, Cambridge Analytica don do you strong thing Nigeria gofment wan investigate opposition party and Cambridge Analytica To carry pipo information na big business wey reach millions of dollars and di tin be say, you fit no know who dey hold your information, wetin dem dey do with am and how you fit delete am. |
Ghana Football Kwesi Nyantakyi don waka Kontris like Ghana, Cameroon and Zambia cari some ogbonge players wey dey play dia club football for Europe like Faustina Ampah, Gabrielle Onguene Barbara Banda. |
ayelsa - We no give 'cattle colony' land - Bayelsa 25 January 2018 Wetin we call dis foto, Alhaji Mohammadu say, "farm no dey move," so na herdsmen dey find trouble if dem enter people farm. |
Na on Sunday 23 November youths from di community mobilise with security pipo go Rumuosi community for Obio Akpor local goment go dig out di deadibody of 34 year old Charity Ohaka from well near her house wia dem kill her put, and wen dem bring out di body, dem tie her mouth, hands and leg with bedsheet. |
Naptip oga explain give say most of di girls wey di traffickers dey take travel na between dey age 17 to 22 years. |
See wia to complain Nigeria Police on how many recruits dem wan employ - Check how e affect you wey apply How to update your record on top Nigeria Police recruitment portal How to apply to join di Nigerian Air Force Interested and qualified applicants need to apply online for www.airforce.mil.ng Application dey free of... |
Anglophone crisis: Cameroon soldiers dey burn villages, separatists dey kill soldiers |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.