text
stringlengths
21
14k
George Floyd: Thousands of pipo dey continue to protest against di death of George Floyd Dem no support media player for your device George Floyd: Thousands of pipo dey continue to protest against di death of George Floyd 31 May 2020 'As a young black American, I dey really afraid'.
Why Africa dey rush China No road transport, electricity, health service - Labour unions warn goment Exim bank of China dey give some African kontris loan to build infrastructure to help dem develop.
#OpenUGMCnow campaigner arrest scata Ghana social media Favour Nunoo , Ghana 31 May 2018 Wia dis foto come from, Reginald Sekyi-Brown Wetin we call dis foto, Reginald Sekyi-Brown be Pharmacy student for University of Ghana Di arrest of student Reginald Sekyi-Brown afta he display placard #OpenUGMCnow bore brutal for so...
Oga Misal also yarn say attackers burn like 15 Fulani houses and plenty cow die for di fight.
uhari - Nigeria Elections 2019: I go work harder dis time, I no go disappoint una - Buhari 6 March 2019 Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo Nigeria president Muhammadu Buhari don promise to work harder to provide security, improve di economy, create jobs and fight corruption for im second term.
Kojo Wilmot we be di National Project Officer for UN International Organisation for Migration (IOM) tell BBC say "all di governments for West Africa suppose join hand, to make sure say we tell everybodi, especially we young people about di danger wey dey anyhow travel to Oversea."
See signs, symptoms & cause of colon cancer wey kill Chadwick Boseman 'I dey use genetics to prevent women from breast cancer' Before now, dem don bin find out say Bee venom get anti-cancer properties for oda types of cancer like; melanoma.
Wetin Nigerians dey tok Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigerians tok dia mind on top coronavirus wey enta dia kontri Another thing we de for inside dis tori 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown27th January 2020 Coronavirus - Virus: Afric...
Dixon tok say, ''Di kain wayo wey dey happen for important tins like defence and security na good tin for pipo wey wan cause kasala and palava''.
Dem also dey march in support of people di attack affect even as di city Mayor Thabit Adbi don call for unity, as im say "we must free di city wey grave full."
Di Juge tell di court say Sudan law say any pesin wey don pass 70 years no fit go jail and Bashir na 75, so na one social reform facility im go go chill.
Dem no support media player for your device Ruga: Wetin you sabi about di herdsmen settlement system?
Game of Thrones fit end afta season eight
Zimbabwe: 'E be like say na coup' 15 November 2017 Zimbabwe military party don keep President Robert Mugabe and im family for one place, as tension don dey full di country about whether coup dey happen there or not.
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 United States President Donald Trump don send im sympathies to Lebanon for di dozens of pipo wey don die and thousands wey wound inside di blast, wey di US President describe as attack, and offer US help.
Barrister Courage Nsirimovu tell BBC Pidgin say pipo wey dey jail no fit contest for elections for Nigeria.
First be say one for get National Identification Authority (NIA) card, second if you get Ghanaian passport you fit register.
Na wetin Kidd tok Nengi na BBNaija Head of House for di second time See housemates wey go stay Big Brother Naija house till day 71 and those wey dia leg dey shake How housemates, fans react to Kiddwaya eviction from BBNaija Im say for di beginning of di show im bin think say na Neo go win but e change afta im hear Layc...
wey arrange di thing for herself.
She explain say sales no increase as she dey tink sake of say dis pandemic don affect di economy and pipo no too dey readi to spend moni on anytin wey no be necessity.
Accra Mall ceiling collapse na call for improve maintenance culture - Akufo-Addo Law say deh no fit judge case weh de client no dey, so de defence counsel ask de state counsel make e tok why de accused no no kam for court.
Obstetric Fistula: Epie say e fit smile afta fistula operation weh e make e shame wit smell
Asampelle Mirabelle na health assistant weh e di waka for di village for check malaria, with test kits, kwashoko, TB.
International study of attitudes to vaccination show say overall confidence for vaccines dey positive, E dey lowest for di European region, and France get participants wey no dey confident.
Dem say though federal goment never ask dem, say if dem finally ask, say na no go be dia answer.
Di Prime minister, Justin Trudeau wey also be di leader of di governing Liberal party bin promise to make gbana legal during im campaign to enta office for 2015, dis don fulfil dat promise.
LC - Minimum wage fresh demand of 66.5k na rumour, but if goment no gree 30k by November 6 labour go shut down Nigeria - NLC Dooshima Abu & Olu Okunnu , Abuja 31 October 2018 Wia dis foto come from, STRINGER Nigeria Labour Congress tell BBC Pidgin on Wednesday say come November 6, dem go do di kain strike wey go shut d...
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan s...
E say im get 20 workers and im keep all of dem even though dem no dey do full work hours.
Oga Adesina add say "to address President Buhari by im military rank na anoda testimony to free speech and freedom of di press wey di goment don promise to respect and save".
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Plus dis one wey dey halla for pipo to help am so dat Burna Boy go chook eye for im hustle.
All cells for human body contain di same DNA, so dem fit take sample from anywhere for body, whether na skin, hair, blood or other fluid wey dey comot from body.
EFCC don arrest fake CBN governor EFCC arrest former Attorney General of Nigeria ova $1.3bn accuse Im say EFCC dey challenge di perpetual court injunction wey Rivers State Goment under Governor Peter Odili get to stop EFCC and any oda security body to chook eye inside di finances for Rivers State, as many events don ov...
I give dat one up twenty years ago.
Femi Kuti: Nigerian Afrobeats singer say President Buhari, Obasanjo don fail
For 2018 di number of refugees reach 25.9 million, 500,000 more dan for 2017.
We continue to dey try but I just dey soft dey stop.
To perform di Hajj na one of di five pillars of Islam and na one of di biggest religious gatherings for di world.
"Na from Kano we copy dis position and e go helep goment when we don do anything to helep divorcees or arrange goment sponsored marriage for dem."
Wetin we call dis foto, Members of Nigeria main opposition party, People's Democratic Party PDP, dey gada today to elect presidential candidate wey go represent dem for 2019 election.
SONARA, de company weh e di refine crude oil weh e dey for one of de Anglophone regions for wusai crisis dey.
Ghana First Demo: Thousands hit streets of Accra on top Ghana-US Military Deal Dem reversion di late Ebony en song take do demma jama song, "muntu nu Oo muntu Nana, muntu nu Oo muntu Nana, adie oyeei yentiasie Oo."
Olusegun Runsewe say dem wan jail and remove am from office becos im refuse to dance to dia tunes 10 January 2020 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, High Court for Nigeria capital Abuja on Thursday (09/01/20) sentence go prison Olusegun Runsewe, di Director General of di National Council for Arts and...
Five years ago, we no get dat kind thing," im add mouth put.
Queen Amina, di woman wey get di strength of man Dem no support media player for your device Queen Amina, di woman wey get di strength of man 25 July 2018 Amina na one Hausa warrior queen of Zazzau town wey be part of Nigeria now.
E just be like dem carry heavy load from my body."
California based company, Zipline wey get dema drone-delivery operations for Ghana start dey fly samples for testing from over 1000 health facilities for rural Ghana go testing centres for Accra den Kumasi.
Na im creativity come raise am to di job wey im dey do now as editor-in-chief for British Vogue.
Our first sex bin last for five hours and e pain me well well afta di kerewa.
Di president also promise say dem go make more fertilizers to dey available for farmers at a lower rate as im encourage di youths to put hand for Agriculture to ensure say food brekete for gound and also remain to export.
Aeroplane house: My wife love to travel so I build am Airplane house
India highest court don rule say adultery no be crime again for di kontri.
But Togo presidency don blame di people wey dey do protest, say authorities no give approval for demonstration inside di area.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Russia wan shine, attract more Fans15th August 2017 FIFA World Cup 2018: Putin don draw ear give officials4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey d...
Pipo dey wey no sleep say dem wan downlaoad song and dem come enjoy am fire.
Di Commander, 4 Special Forces Command, Doma, Nasarawa state, Maj. -Gen. Moundhey Ali, na im break di news give tori pipo on Tuesday.
If na App you wan use, voting na free, but you go pay for data.
For incident wey shock Nigerians and di world, officials of di Department of State Security enta court for Abuja arrest Sowore just twelve hours afta dem release am.
Lagos: Why police block part of Third Mainland Bridge 8 August 2018 Wetin we call dis foto, Na 1990 federal goment open di Third Mainland bridge wey dem build from 1986 Third Mainland Bridge from Lagos Mainland to island been dey block on Wednesday morning because of fire, according to authorities.
Wen dem clean today, anoda impact go happun again tomorrow and e dey worry dem as all di money dem spend don go like dat.
Dem go begin reason say dem no dey satisfy me and wen I try tell dem say no be dem, dem go wan sabi wetin di problem be and I bin never ready to share my tori.
All dis one na during "peace meetings" wey Fayose hold for Ado Ekiti with di Miyetti Allah Cattle Breeders Association of Nigeria, farmers, local hunters, security agencies and representatives from di Tiv community.
E nova stay weh Cameroon bin select mascot weh deh present'am for CAF, kontri pipo vex say e wowo but na CAF bin suppose approve'am.
Say yes to afta-work drinks - even if you don tire - or ask some body for your team make im stroll down wit you go chop during di lunch break.
Malami say no be di place of di former minister to dey tell federal government who to invite to answer to corruption charges.
80% of your team is African, cut out the racism and xenophobia.
Wetin dey make professionals dey look outside?
"E must learn to dey cool.
No team for Spain don go unbeaten for di whole season since di 1930s, wen e be say na only 18 games dem dey play.
Fulani Herdsmen: Southern governors don reject cattle colony
Wen President Muhammadu Buhari gbab power for 2015, im order goment ministries, departments and agencies make dem dey keep goment moni for inside TSA alone.
Homepage Accessibility links Waka go wetin de inside Help to enter News Sport Weather Radio Arts Menu BBC Pidgin News NavigationPlenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Plenti More Sections Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Media player Close player C...
Semenya bin challenge IAAF new rules wey go start to dey check di testosterone levels for female runners but di Court of Arbitration for Sport (Cas) reject her appeal.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Protesters carri placard outside di courthouse for Cosby sentencing Another thing we de for inside dis tori #MeToo: Court say Bill Cosby dey guilty for sexual assault27th April 2018 R Kelly dey face fresh court case unto claim im infect woman wit STD22nd May ...
Wia dis foto come from, Netflix "Wen I follow go South Africa to watch di filming, na incredible moment for me to to see my characters come to life before my eyes.
On Tuesday evening, one Dana plane bin run pass runway come land inside bush for di Port Harcourt airport, south-south Nigeria.
Afta only about 20 out of 109 lawmakers show to begin sitting for di week, Oga of senate Bukola Saraki postpone Tuesday sitting go November 20 2018, for di number two time in two months.
Di Senate president make di announcement for twitter.
Im family don respond say na lie dem dey lie.
Gold bars just dey rain comot airplane for Russia airport
Ojigho say, "Di way kill kill dey increase across di kontri dey worry us, especially di clash between famers and herdsmen across at least 17 states.
Another thing we de for inside dis tori Sisiku Ayuk Tabe, oda Ambazonia leaders don land for Kondengui prison awaiting trials23rd November 2018 Cameroon army killing: Court adjourn case for soldiers weh deh kill mami and pikin dem19th August 2019 Kah Walla: I dey under illegal house arrest as 30 policemen surround my h...
Dem also wan draw attention to di need for employment for pipo wey don return back from abroad sake of one tin or di oda.
President Buhari say e dey very important to develop plans wey go take ova from Nigeria Vision 20:2020 and di ERGP, wey go end December dis year, so dat continuity and efficiency go dey for di kontri development planning.
Pipo enta social media to celebrate Soyinka.
Madam Buhari say her hand no dey inside, say na police wey employ am arrest am.
Another thing we de for inside dis tori Waec literature expo: West African Examinations Council expose how Literature in English 2020 expo, oda exam paper questions and answers dey leak across Nigeria21st August 2020 Lisa Hanna: Meet di Jamaican 'presidential candidate' wey her video dey make pipo tok22nd August 2020 F...
Arsenal FC say 'We love our #Naijaboy' to celebrate Alex Iwobi
Many pipo for social media don dey chook mouth for di mata, even to di point wey dem accuse Jada of emotional abuse on top di age difference.
Wetin you suppose know about Emiliano Sala di Cardiff City striker wey follow plane miss Leicester City owner die inside helicopter wey crash Leicester City owner dey inside helicopter crash outside King Power Stadium David Mearns, wey lead di search wey private pipo fund say dem see di plane off Guernsey on Sunday.
Fashola, Lai Mohammed, Saraki dey ministerial list Meet di former Ministers wey no make Buhari new list Khadija Ibrahim - State (foreign affairs) Mamman Ali - Defence Anthony Onwuka - State (education) Okechukwu Enelamah - Industry, Trade and Investment Aisha Abubakar - State (Industry, Trade and Investment) Mohammed B...
Buhari don accept Justice Onnoghen retirement as CJN of Nigeria
"Sometimes you go fail, so you go try again," Bernard tok.
Dem go later remove am from goment through military coup for 1966.
Muhammad Wakili Dis na di former Police commissioner for Kano state wey retire last year and di nickname wey Kano pipo give am na 'Singham' wey be crime fighter for one bollywood movie.
Nivea advert controversy na misunderstanding-Omowunmi Akinnifesi Nigeria?
UNICEF Cambodia is NOT the author of this post.
Laik 21,000 pipo run enta Nigeria and 160,00 run go oda places for kontri.
Lassa Fever: Ghana Health Service issue health alert after 31 die for Nigeria
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration port...