text
stringlengths
21
14k
But radio one battery say deh kill DO for cross fire.
I dey donate blood to strangers and no be big deal."
Africans athletes don enter IAAF award list 3 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Three men and three women from Africa dey di list for di annual award of di International Association of Athletics Federations 'World Athlete of di Year' award.
Im comot Sineenat from her rank for October 2019, only months afta dem name am as di king companion.
Another thing we de for inside dis tori Oyibo students cut black girl dada inside America school27th September 2019 Video, Ajegunle school wey dey collect plastics as school fees3rd June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass I...
Messi: See reasons why di Barcelona legend decide to stay for di club 4 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Messi don win six Ballon d'Or awards Barcelona all-time leading goalscorer Lionel Messi say im go stay for di club because e dey "impossible" for any team to pay im release...
Di tori torchlight universities for di two West African kontries and students - both current and past don dey reveal shocking tins wey dem either face or hear say anoda pesin face.
ameroon elections: Candidates weh deh reject dia files get two days for file complain 10 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Elections Cameroon, ELECAM don confirm list for 451 candidates for parliamentary and 549 candidates for council elections for next year election but deh no publish list.
Another thing we de for inside dis tori ‘Tax Ghanaians more den take appoint family and friends’ – NDC blast Gov’t on proposed VAT increase16th July 2018 Nigeria: Why government wan start jollificate tax27th November 2017 FIRS go begin collect VAT for internet business18th May 2019 5% VAT ontop online purchase: Nigeria...
Wia dis foto come from, other facebook Wetin we call dis foto, Darren Wilson, left, fire di bullets wey kill Michael Brown Michael Brown Di exact details of wetin happun dat day no dey clear as police, eyewitness and family members get dia own version.
Di oga of Snapchat Evan Spiegel write for im blog say im believe say di two type of content resemble each other well-well, and na im make fake news dey increase.
But dis year, di weather for Southern African countries fit bring heavy rain wey pass wetin dem expect.
Di qweshion wey make dem start Pussypedia, free online vagina encyclopaedia Stefania Gozzer BBC News Mundo 22 August 2019 Wia dis foto come from, María Conejo/BBC Wetin we call dis foto, The authors of Pussypedia say most women no know about dia bodi and how to take care of am Na Everi woman dey ejaculate?
I tink we get di responsibility to get di president so dat im go get di home affairs to do something about documentation of foreigners."
Itai Dzamara: Di man wey face Zimbabwe Robert Mugabe come vanish 24 May 2018 Wia dis foto come from, Kumbirai Mafunda Wetin we call dis foto, Itai Dzamara Itai Dzamara na one of di pipo wey tok im mind wella against Robert Mugabe before im disappear.
Between May 2012 and September 2013, di bank accounts for di company show say di office of di accountant-general and di Kebbi State Ministry of Finance transfer up to N1.3billion.
Another thing we de for inside dis tori Falz: Nigerian musician go show for Hollywood TV series15th March 2018 Ras Kimono: Efe Kimono, wife of di late musician don die23rd September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46...
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Sierra Leone striker run comot Sweden sake of cold19th August 2019 Chelsea vs Leicester City: Ndidi steal show from Lampard first match for Stamford Bridge18th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boi...
Democracy Day June 12: No public holiday for Nigeria next week
Oga Tunji also bin deny all di rumours wey dey fly around say senator Ajimobi dey coma and dey receive treatment for hospital.
Meanwhile di founder of Facebook bin dey tok about im company latest results as im profit drop but still make make di investors happy even though dem don warn say di business dey "face serious confusion."
Nwanneka parent na im come go report di mata give police and as police get di information, dem arrest her plus one Okechukwu Nyia wey she confess say she sell di pikin to.
"Nigeria dey talk say make doctors wey dey abroad come back, but now dem wan say make teachers wey dey ground dey go abroad - na wa o."
Wit dis intelligence, dem approach di Saudi embassy for Abuja and begin di process to release Zainab and wit di fact wey dey ground, di Saudi authority don release di girl.
Na she be di only girl among di pikins her mama and papa born - she get two brodas.
E no dey clear wen di incident happun.
DI World Health Organisation don tok say even if you put yourself for sun, e no fit prevent coronavirus.
Di Anti-Narcotics Cell (ANC) for India wey carry out di arrest say dem recover 104 grams of cocaine and nine grams of mephedrone from di men.
Nigeria no get beta football field.
So if im join us, di next tin na for im to desire our ticket, den all di procedures of di constitution go follow."
Women for dat time dey protest bad tax wey goment dey put ontop dem.
E no too tey wen pipo wey no know dem from anywia begin offer to help dem plan dia big day, including wia dem go stay for dia honeymoon and dia wedding performance.
E dey study di power vacancy, e go take a few days," e tok.
End of YouTube post, 1 Dr Ben highlight how Im certified and globally recognized herbal product wey im dey use cure throat cancer fit helep.
Ulo tell BBC Minute about wetin e dey like to be woman wey dey work for club industry.
Anglophone crisis don force 440,000 pipo for run go oda areas for kontri and 33,000 pipo for Nigeria.
Guideline wey mosque and church go follow before dem open for Nigeria Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Imam of Ghana national mosque - Sheikh Osman Sharubutu Wia dis foto come from, Joshua Paul for the BBC Wetin we call dis foto, Di word Al-Hajj na Arabic word from Qur'an meaning "di pilgrimage."
risis Group - Anglophone crisis: Ex Cameroon, Nigeria soldiers bi among separatists - Crisis Group 3 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images International Crisis Group, say former Cameroon and Nigerian soldiers bi among de separatist weh deh di fight for independence for Anglophone regions.
E explain say Namaste mean Peace, while wahala for pidgin mean trouble/problem, so therefore Namaste Wahala mean peace and trouble.
MIDDLE CHILD J. Cole SUGE DaBaby DOWN BAD Dreamville Featuring J.I.D, Bas, J. Cole, EARTHGANG & Young Nudy RACKS IN THE MIDDLE Nipsey Hussle Featuring Roddy Ricch & Hit-Boy CLOUT Offset Featuring Cardi B 23.
Pascal Siakam: “Ah wan train young pipo for basketball weh na evri tin about life’
Na so Isah Adamu tell BBC Pidgin.
Another thing we de for inside dis tori Top music collabos wey fit happen for 20181st January 2018 Davido wahala: Wetin you suppose know13th October 2017 Suriname: Which kontri be dis one wey Davido say im shut down?20th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for yo...
But Oluwo for statement defend im action, he tok say Akinropo called am bad bad names and im bin wan shook im staff for im eyes.
Election Timetable 9 July, Electoral College 19 July, candidate suppose submit dis application 9 August, deh go publish candidate list 24 September, election campaign go start 07 October, Presidential elections Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Paul Biya don announce say presidential elections go hold f...
"Dem for look for another place like di police college wey di group destroy, no be to use house of person wey don kill-kill people."
Wetin we call dis foto, Na National Social Safety-Nets Coordinating Office dey dey pipo name and di National Cash Transfer Office dey pay Pipo wey dey collect di money for di community tell BBC Pidgin say dem don dey collect am reach five to six months now.
Wia dis foto come from, Twitter/@PFA Later, Rose say im no fit wait to stop to dey play because of racism, so dat "no player for future to go go through wetin I don go through for my career."
Di Presido also beg those wey lose to sey strong accept say dem loose and follow wetin dey law book to settle whatever tin wey no sweet dia belle instead of to do as dem like say dem dey epp dem sef.
This dey represent additional 75 people to funeral activities for Ghana.
Oh that this would be the LAST TIME we’d lose Daughters of Nigeria in such shamefully tragic manner on the Mediterranean Sea!
Di shrine na two trees wey tall well-well, wey dem tie rope and some cloth wey get yellow and red colour.
"No be good development, make Nigeria arrange teachers to work for di schools wey dey ground, na if dem remain, before dem come dey think say dem wan borrow to another country," na so Toinpre talk.
Dis Olubadan, Oba Adetunji talk say: "no chief or high chief don ever give advice to government to remove Olubadan before and e no go happen for my own time."
Passengers go pay 500 Naira for ride instead of 1000 naira wey oda local boats dey collect.
And na so plenti reaction gada di mata as pipo dey use hash tag #NotTooYoungToRun for social media to tok about di mata.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Melania Trump speak from di White House Rose Garden Di US first lady deliver Tuesday evening keynote address before small audience for di White House.
Super Eagles get point to prove?
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, Getty Images Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Usman go defend him title against Colby Covington even though dem neva set venue or date.
I am still hoping I will be told it’s not true!!!!!
All dis one dey happen as video don comot for social media wey BBC Pidgin never fit verify if na true.
Now I know say young people go follow my footstep; now dem no go fear, when dem dey try to enter any political office inside Kenya."
Does that sound right to you?— ayuba innocent (@ayubainnocent1) May 6, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Thank you for the #SaFeTy Tips..
See wetin you go need for di exercise if you apply - Nigeria Police recruitment 2020 screening go begin August 24 - See wetin you go need for di exercise if you apply 20 August 2020 Wia dis foto come from, Twitter/police Good news don land for di plenti Nigerians wey apply to work as Constable for Nigerian Police force...
Naira Marley, Zlatan Ibile and odas still dey awa hand for yahoo-yahoo - EFCC EFCC still dey hold Ayo Fayose afta court postpone case Fayose don land EFCC domot to face im warrant According to di witness, dem arrange 65 big bags wey dem dey call jumbo bags, come put di moni inside.
ria: Corruption don land civil servant 70 years for prison 20 October 2017 Wetin we call dis foto, Kebbi state, North-West Nigeria Court of Appeal for Nigeria don carry 70 years prison time dash Mohammed Arzika Dakingari, wey be di accountant general for Kebbi State, on top corruption mata.
For some Nigerian states, workers never see salary for more than 6 months.
Red Bull Leipzig surprise many for 2016-17, as di team wey play for di first time for Bundesliga finish for second place (wey make dem qualify for Champions League).
pic.twitter.com/D9LtEZnx4z— Trade Hub (Fitness Fanatic) (@teajaystyles) April 28, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 "If it did not see you, it can't attack you" Nigerians, this is how I'm wearing my facemask once it is 7:59pm 4th of May.
"CAF won send dia second Vice president Mr.
Ibrahim Mantu election wayo confession go dey hard to prosecute
Just because you helped a person doesn’t mean you come on air and shame her.
Since 2016, na de population di suffer for tight corner wit arm for one side and separatist for anoda.
Boko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass
Wia dis foto come from, CHRDA Wetin we call dis foto, Takang Olivia, CHRDA Now weh deh world di face di pandemic for Covid-19 and Cameroon get 855 cases and goment order make all man wear mask, Takang Olivia bi happy for help.
Dis one mean say her party go still be di biggest party for parliament.
Anglophone crisis weh e don enta number three year don cause 437,000 pipo for run go oda areas, 33,000 pipo dey for Nigeria.
Dis na some of di palava wey don happen for im life.
Wia dis foto come from, Lucky Benwari Wetin we call dis foto, Damaged bus by kinappers Anoda of di drivers Ibibia Silas say any time im dey drive di road, na fear im dey fear.
Another thing we de for inside dis tori "Chika Ike" open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko afta Rita Daniels deny 'attack'15th September 2020 "Cardi B, Offset divorce"and why Belcalis Marlenis Almánzar AKA "Cardi B" dey divorce Offset plus how pipo dey react16th September 2020 Before 'Timini and Lydia scandal' Nol...
Another thing we de for inside dis tori US: Trump waka dey stretch Secret Service budget22nd August 2017 US wan comot from UNESCO12th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers20 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Dur...
Local tori people talk say one patient come do surgery for im brain while di other one just come make dem take care of im head wey dey swell.
ria: Suicide Bombers for Maiduguri don kill 14 17 January 2018 Wia dis foto come from, STEPHANE YAS/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Terrorist group Boko Haram don dey use bomb and fight-fight scatter di north-east for Nigeria For Nigeria, at least like 14 people don die and 65 wound, after suicide bomb explode...
Na three years after na im Mavins carry am add for dia group.
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever don kill person for Ghana2nd March 2018 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Ghana: Flood alert for White Volta river area27th August 2017 Mine explosion: At least 13 minners don die for Ghana2...
She also not fit use di her clear high point of her candidacy wella: day na debate performances wey showe off her prosecutorial skills, wey always put Biden for di line of attack Another thing we de for inside dis tori Trump wears facemask: Why United States of America president cover for public for di first since di c...
Another thing we de for inside dis tori Woman born 117 days afta doctors declare her brain dead4th September 2019 Woman write exam 30 minutes afta she born11th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn p...
Egungun festival: Where fun and flogging jam How one buffalo hunter 'save' Odi community forever Pipo don dey joli Osun-Oshogbo Festival since before 1950s even UNESCO wey be United Nations office on top culture mata don make am heritage site.
De American queen of rap dey come visit Nigeria den Ghana for performance for two day Livespot X festival.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police dey investigate musician Davido12th October 2017 Nigeria police launch "Operation Puff Adder" for north of di kontri5th April 2019 Sagamu: Remo kingdom dey boil sake of protest against Nigeria police for death of Tiyamiyu Kazeem24th February 2020 Police Brutality:...
Black Panther quiz: Which character you be?
Di tin be say APC na political party wey dey registered for Ghana, Nigeria and Sierra Leone.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus na rich man sickess?
Two days before dat one, di president bin don also approve di increase of police salary.
Wetin we call dis foto, Workers weh deh di strike for Olembe Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Morocco turn face support Cameroon6th March 2018 AFCON 2019: Plan to inspect Cameroon don get K-leg20th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you...
For 2017, na estimated 219 million cases of malaria dem report for 87 kontris (WHO figures).
With di kind crushing wey wey di judiciary experience for dis past few months, which kind future di judiciary dey expect to get now for di country?
Though dem swear in last month few hours afta dem announce im election result, di ceremony on Saturday mark say dem don transfer power from former President Ernest Bai Koroma.
Im tell BBC Pidgin dis one afta one high court for Lagos declare am wanted man sake of say im no show for court five times.
Before you know she come dey arrange di game and wen she be three years, she start to train four to five hours afta school.