text
stringlengths
21
14k
PDP dey accuse di ruling All Progressives Congress, APC, say dem do mago-mago for di election.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Since di song drop, pipo don also begin compare Fireboy,...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lagos don open DNA lab27th September 2017 China: Scientists comot disease from pickin wey dem never born28th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn pl...
The question is how do we translate this into action?
Why Twitter suspend Donald Trump Jr for Dr. Stella Immanue hydroxychloroquine video Hydroxychloroquine facts & side effects you fit no sabi about dis drug Dr. Stella Immanuel bin tok about Wia dis foto come from, ScREESHOT Wetin be di evidence say Hydroxychloroquine fit treat Covid-19?
Facebook: 'Take a Break' if you no wan see your ex post 19 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di take a break feature go give user control for dia page.
Dem use di sperm wey dem save, join am with person wey dem no know her egg, put am for relative belle.
Rivers State news: Wike extend lockdown
E fit be withdrawn at any time and must be respected.
Dem appoint Kyari as di General Manager Oil Stock Management, COMD wia e work till 2015 before dem appount am Group General Manager before im later become di National Representative of Nigeria for OPEC.
Priorities & Drive are totally different so also her BROKE and your BROKE can never be the same BROKE https://t.co/JslD1NxYxn— Olasupo Badmos (@olasupobadmos) March 25, 2019 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 That's why you see alot of artistes here in Naija singing thrash and they are making money off it.
Wia dis foto come from, MARCO LONGARI Wetin we call dis foto, President Paul Kagame don rule Rwanda since 1994, after di Rwanda genocide wey be kill-kill of people.
Her sister Funke Bucknor also confam for instagram say di radio host Tosyn Bucknor die sake of palava from sickle cell anemia.
Why women dey live long pass men Stadiums wey don make APC, PDP kwanta Lydia Alhassan be di second wife of late New Patriotic Party (NPP) MP, Emmanuel Boakye Agyarko who die after short illness.
As e be so, dis new tori dey follow as Irael don talk say dem go arrange $3,500 for African migrants and even buy dem plane ticket make dem comot.
Another thing we de for inside dis tori UNHCR don take 331 Cameroonian refugees to dia 'new home' for Anyake24th May 2018 Cameroon: 'Kondengui prison flop seka Anglophone crisis' - Lawyer11th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass I...
Coronavirus update: Lagos State goment don arrange sample collection for 20 LGA
Dat na di first time wey black woman go become duchess of Sussex, For May 19, 2018 on di day of dia wedding, millions of pipo all ova di world na im sit down to watch di royal wedding, ova 3 million pipo for social media na im tweet about di royal wedding on dat day Na one of di event wey di whole world hear and join t...
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 One word wey di police use well well inside dia advice na 'polite'.
Trump don unblock "haters" for Twitter
Why Southern Cameroon wan comot Anglophone crisis: Weti Catholic church fit do for bring solution?
Former oil minister for Nigeria, Dan Etete dey di case too.
pic.twitter.com/sAWo5uP1rd— Yawovi (@YIhougan) December 28, 2017 End of Twitter post, 3 Reunion things So dis one, people no expect am at all.
Ghana President Akufo-Addo sign law wey ban vigilantes wit up to 15 years jail penalty 10 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Pipo wey go engage in vigilantism for Ghana go fit land for jail for like 15 years if de law catch up plus dem.
Wia to pre-order di new Playstation 5: Walmart GameStop Amazon Target Another thing we de for inside dis tori Sony PS5 release date and price: Wetin you need to know about di new Sony PlayStation video game console12th June 2020 "Chika Ike" open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko afta Rita Daniels deny 'attack'15th...
My submission : Eagles will be wiped silly at the world cup— Buddyluv (@SeunArogundade1) March 27, 2018 End of Twitter post, 1 Dat fit be di reason why one fan believe say Rohr for bring back former goalkeeper Vincent Enyeama becos di guy "get plenty experience".
“Boxing be my life, when I grow up one day I wan be WBC champion” Prince Larbie reveal.
Biodun Fatoyinbo dey police hand to ansa kweshuns
One Upper Area Court for Benue don hold two men wey dem accuse say na di rape wey dem dey rape di girl since 9-years-old na im cause di condition wey come kill her so.
Jennifer - 'Nobody even wan understand me' - Jennifer Dem no support media player for your device 'Nobody even wan understand me' - Jennifer 9 April 2018 'At dat time I no wan even talk to anybodi I just wan be alone, my husband no even notice, I begin think say na spiritual problem.'
Emilio Butragueno, wey be Real Madrid Director of Institutional Relations say "We need to get good result inside Munich to then take am back to Bernabeu."
And tori be say flower dey bring out emotion from people.
Skip Twitter post, 1 The Bafut Palace in #SouthernCameroons World Heritage Sites @UNESCO 2006, has been attacked today 24.09.2019 by the terrorist military of Cameroon.
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Afeez Fashola new song dey make pipo wonder who be di bad influence25th October 2019 Funke Akindele and her husband JJC Skillz plead "Guilty" to Covid-19 lockdown party6th April 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hou...
With dis new law, di plan na to raise di income or revenue wey goment dey make, as well as add jara to infrastructure and di capital markets.
Nigeria get 89.6million pipo wey dey live inside extreme poverty pass India 71.5million wey bin dey top di report.
Buhari no give speech afta e take oath Nigeria democracy dey make history Africa presidents, dignitaries and oda VIPS dey Abuja, di Nigeria capital to mark di kontri Democracy day.
Wia dis foto come from, Nigeria Immigration Service Visa E no dey clear if price of UK visa go increase or even reduce.
Another thing we de for inside dis tori #BigBrotherNaija: 'Double wahala' don start Plenty Nigerians don begin tweet about di big brother Nigeria reality TV show wey start on Sunday29th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you46 minutes wey don pass Inform...
Buhari say, make Nigerians wey herdsmen-farmer wahala affect try dey patient so di law go do im work.
Na only Ozo head of House and im Deputy Dorathy wey dey safe dis week.
Skip Twitter post, 1 Lulu est en pleine forme et elle nous le prouve en image !!!
"My heart don break," actor Josh Gad add.
Nigeria carry 11th for infant mortality rate
Adesua Etomi talk about Chinua Achebe Things Fall Apart
Another thing we de for inside dis tori Zagreb earthquake: Ground shake for Croatia capital wey dey face Coronavirus palava Di 5.3-magnitude tremor send parts of buildings to dey fall inside streets for Zagreb.22nd March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don p...
Skip Twitter post, 2 Eisshhhh that's how Dorothy was friend zoned — Spicey Jay (@SpiceyJay5) July 26, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Nengi should stop playing hard to get and just give him a change to prove himself— Salvador (@salvadiva29) July 26, 2020 End of Twitter post, 3 Meanwhile Dora bin don al...
Wia dis foto come from, Harry Iwuala/Facebook Wetin we call dis foto, Harry Iwula say with better facilities Nigeria home based players go perform Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Morocco: Super Eagles chop 4-0 nacking for CHAN 2018 final Di North Africans don become di first country wey go host and c...
Di Confederation of African Football (Caf) referee committee confam am for dia meeting for Cairo, Egypt.
About 49.8% percent of di pipo say dem want make di state lockdown, 39.4% say make goment no impose lockdown and 10.8% of pipo wey vote dey neutral.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis love affair between AS Roma and Nigeria begin for April 2018, wen one commentator Mark Otabor take all im bodi happi for AS Roma afta dem comot Spanish giants Barcelona FC for Champions League.
Deola Erogunaiye-Olulana na lawyer and business woman and single mother wey get three pikin.
After like one year, Akin begin swim inside dollars sotay im mama go dey hala say she no support dis kain life wey her pikin don begin live.
Another thing we de for inside dis tori Fifa Women's World Cup: Cameroon qualify for last 16 but Nigeria leg dey shake20th June 2019 Fifa Fatma Samoura go join Caf run African football from August20th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video...
Now, Anthony Joshua dey carry side eye look di WBC belt wey Deontay Wilder hold, and di WBO version wey Joseph Parker carry for neck.
But as e be so, di demand for dis taxi fit become hig as na anoda way to survive no-okada lagos.
Although say Cristiano Ronaldo na di highest goal scorer for di group stage with nine goals, e get some African players wey do well too.
Thousands of Zimbabwe people bin attend street protests on Saturday as dem waka against di Mugabe family.
Filippo Grandi, United Nations High Commissioner for Refugees send dis strong message on Friday for Cameroon.
E no finish for dia, sake of say na only 30 kontris don gree to allow freedom for African pipo to dey move from knotri to kontri anyhow dem want wit full rights to live and work anywia dem want.
Skip Twitter post, 4 Happy International Women’s Day!#InternationalWomensDay #IWD2019#IWD #PaulBiya #Cameroon pic.twitter.com/HgG0HzNX38— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) March 8, 2019 End of Twitter post, 4 President Paul Biya don send Happy Women's Day message for Twitter for e kontri woman dem, say e go try for g...
In addition, di health minister say out of di five cases, one na for Ekiti State south west Nigeria while di oda four na for Lagos, di kontri commercial capital.
Di motion wey 360 pipo from di lower chamber support dey accuse Obasanjo of corruption, say im dey incompetence, and im no dey follow di constitution, dem still accuse am say im no dey capable to rule di kontri.
Di investigate also show say di police men true true kolobi di man from im house and no follow di law go detain am for hotel where only dem dey protect just to make personal gain gain.
na wetin one person for Twitter ask.
Kontri pipo di doubt injection for fight cervical cancer, but WHO di give assurance
Ramadan fasting: Di Muslims wey no dey start fast until dem use dia own eye sight moon
Dis talk generate plenty reaction as some Africa people talk dia mind for di mata on top social media.
If pesin die as a result of fraud na second degree murder for di US and di sentence for second degree murder dey range from 25years-life imprisonment.
"If goment no sign di minimum wage, dem dey risk national strike and dis no go dey strange to dem because dis na wetin we do for 2010 during former president Goodluck Jonathan time."
"Di same bad bad things wey Hisbah dey try stop like drinking beer and prostitution, our own Bible also dey against am, so you go see say na di same Christian war dem dey fight for di good of everybody."
Na dis make Chief Justice, Sophia Akuffo for di floor of di Parliament for wan emergency meeting for di House.
Di album wey get nine songs na di first album wey dem join hand do as husband and wife under di name 'the Carters'.
For mata of major wahala for Eti-Osa, e say lack of representative wey dey legit and transparent be di mata and im plan to tackle am na to dey publish im salary and allocation.
Omojuwa (@Omojuwa) December 22, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Instagram post, 4 View this post on Instagram We prayed sis, we prayed.
Authorities expect say di cars, among dem Lamborghinis, Ferraris, Bentleys and Rolls Royces, fit fetch like $18.5m (£15m; 18.4m Swiss francs) in total.
According to police for South Africa, by di time dem find di man, na only small remain of im deadi-bodi.
"We support di Fulani herdsmen to build ranches because Benue State no get land for grazing reserves, grazing routes, cattle colonies or Ruga settlement," di govnor yan.
E fit be bag, shoe, clothes or even underwear.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Wit US Ambassador for Cameroon, Peter Henry Barlerin, Tibor tour de ebony processing company weh na Cameroonians di operate am.
Na fifteen year dem sama am.
Inside di new tweets wey di singer post, she apologise to di family of Genest, tok say she no mean to draw wrong conclusion.
Skip Twitter post, 7 Nigerian Messi pic.twitter.com/x7wCKCOvSt— Taheer Hasheem (@hshm10) October 27, 2018 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Mad skills against Leicester on Monday!
India rape: No be di uncle get di pickin
Skip Twitter post, 1 We join the call to #MuteRKelly and insist on the safety + dignity of all women.
Wia dis foto come from, FLORIAN PLAUCHEUR E reach 1,669 people wey don enter di court case wey start October 2017 for four civilian courts inside di military base.
Senegal International player Sadio Mane score di first goal for di defending champions.
Wetin I mean na di smuggling of rice and cars dem inside di kontri."
Onnoghen: Nigeria lawyers dey protest Chief Justice suspension 28 January 2019 Lawyers under di name of Lawyers in Defence of Democracy dey protest for di Abuja headquarters of di Nigeria Bar Association.
She is neither Rivers nor Ondo because she is married to a different tribe?
If I 49, I go fit buy new house, drive different cars.
Why e neva clear weda di injury serious or not, e no go be good tori for coach Gernot Rohr as Super Eagles get friendly game against Ukraine wey dey come.
Another thing we de for inside dis tori Commonwealth Games: Deputy Sports Minister chop suspension sake of Ghana visa scandal12th April 2018 'Okagbare new record fantastic' - Yusuf Alli26th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di ...
Pipo wey dey live for Mbandaka reach one million and di city na major transport centre for pipo wey di go di kontri capital Kinshasha.
Tips to helep parents raise beta pikin for family "Be Intentional - Weda you become parent by mistake or not, make you cari am for back of your mind say your work na to be di best among parents.
"Dis na real meaningful change," talk anoda man, as im dey waka with im dogs.
Pidgin English Or e fit try pidgin, as e don tweet for di language before give dancehall artiste, Shatta Wale for im birthday.
How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Africans wey don catch, die or recover from Covid-19 outbreak Garlic, ice cream, heat, odas dey among fake coronavirus advice you need to ignore Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di s...
Wahala to get senior position for public offices Inside 149 kontris wey di report torchlight, na only 17 of dem get women as dia president.
Bundesliga champions Bayern go top di group if Ajax beat dem.