text
stringlengths
21
14k
Nigeria vs South Africa: Super Eagles fit revenge Bafana Bafana for Afcon quarter finals
President Buhari no too popular for south east region; na for here im collect di smallest number of votes during di 2015 presidential elections.
Measles outbreak in Cameroon: Why di disease dey spread for di country 10 July 2020 Wia dis foto come from, WHO Wetin we call dis foto, Woman bring her pikin to collect vaccine for di ceremony to launch vaccination for Yaounde, Cameroon ((December 4, 2019) Cases for measles don reach 1300 for 78 districts for Cameroon ...
- Di ansa and how to stop am dey here29th April 2020 AS E DE HAPPEN Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen?
Menzgold announce 'AU Day' give customers for Ghana after dem sue SEC den BoG MMM don close final-final How Buhari, Police, Road Safety, NEMA, PDP, APC, Adeboye chopulate Christmas Some of di customers dey talk say as Menzgold stop dey operate like before, e check like Nana Appiah Mensah no wan pay dema.
Wia dis foto come from, Other Govnor of Ekiti state, southwest Niegria, Kayode fayemi.
Grime artist Stormzy for 2017, bin collect yabis for tweets wey im make for 2011-2014 sotay e enta social media to tok sorry, say e don grow up since dat time.
Wia dis foto come from, Facebook/ Austin Oniyokor Wetin we call dis foto, Buruji Kashamu burial Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Nigerian coronavirus cases fit don enta early phase of flattening Bayo Osinowo don die - Dis na wetin you gatz know about ''Pepperito'' Senator Ajimobi die from coronavirus - S...
"As pesin wey get pikin, e dey pain me well-well, and e dey important make we stop how e dey go and encourage our children to stay drug free."
Deji Tinubu: Ambode don cancel government retreat 26 January 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Akinwunmi Ambode Governor Lagos State.
13 November 2017 Wia dis foto come from, Ratcliffe family Wetin we call dis foto, Nazanin Zaghari-Ratcliffe, her husband, Richard and pickin Gabriella Senior British politicians dey press Britain Prime Minister Theresa May make she sack foreign minister Boris Johnson over di way im handle di Nazanin Zaghari-Ratcliffe c...
Di wedding gbedu shake Nigeria and oda parts of west Africa.
Rescue of Thai cave boys plus coach dey successful Tori be say na many divers - Thai and foreign - join hand do am.
Ghana na highest Gold producer for Africa Buhari 3rd journey as Nigeria President Director of Diasporan Affairs/Chairman of the Year of Return Steering Committee, Akwesi Awua-Ababio reveal sey de constitution dey give de President make he confer citizenship on people wey citizens by birth.
Cameroon: Governor don stop waka-about for Northwest region
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Nigerians too don dey cari di Italian club mata for head, especially now wey di popular clubs like AC Milan and Inter Milan wey Nigerians bin don dey follow before, no dey consistent for league again.
Ebola na infectious disease wey dey cause internal bleeding wey fit kill pesin.
Awah Thomas komot for prison go hospital and, tori form Kondengui na say goment don sack de prison boss but e nova bi clear why deh move e from dis post.
Di Portuguese international confuse many pipo afta e tok say im go 'tell pipo im plan soon'.
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori PDP Presidential Primaries: Oga Atiku Abubakar, welcome to di campaign - Keyamo7th October 2018 Aisha Buhari: Lifeless, vote wisely and oda tins wey Nigerians dey tok7th October 2018 Aisha Buhari wan shake APC table?7th October 2018 PDP...
''But di only tin wey my family pipo dem sabi na wen l dey plan to marry - wey dey very important for my home kontri Uganda - followed by wen l go born pikin'' ''My papa don write my wedding speech wen l clock 16'' na so she tok.
According to di pastor, time don near very well and pipo need to prepare.
"I bin dey tok about opening schools afta 4 June, but we don further study dis wit di scientists and di eventual decision na to delay.
pic.twitter.com/84Ys5ASkQE— Standard Presenter (@ItsOladeni) January 2, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 'When money talks, bulshit happens' Wizkid booked to perform in the room...pic.twitter.com/Eip6UF2Ml5— Kwabena Wan (@KwabenaWann) January 2, 2020 End of Twitter post, 2 Cameroon dey face Anglophone ...
Another thing we de for inside dis tori Video, Beer Festival don land for Nigeria26th September 2017 Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot25th July 2018 Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer2nd January 2019 Ghana: Drunkards Association dey go Oktoberfest for Germany20th February 2018 Top Tori Qu...
Dis na wetin we know21st May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls sch...
Pipo laik Barrister Agbor Balla weh e bi don test prison for seka de crisis bi don support ceasefire toks.
Di CNN tori pesin bin see Julie tweet na im e sharply say im no tok anytin like dat.
Ochanya: See as pipo enta road to protest for justice for di 13-year-old rape victim
Im colourful personality and lifestyle make am di inspiration for Robert Downey Jr interpretation of Marvel Comics character Tony Stark.
YOU FIT ALSO LIKE: How Cameroon qualify France for World Cup final Di soldiers accuse di women say dem get connect wit Islamist militant group Boko Haram, wey Cameroon army dey fight for far north.
Another thing we de for inside dis tori Video, Employment in Rivers State: Deputy Govnor Ipalibo Harry-Banigo explain why di state dey battle unemployment28th May 2019 Rivers state go begin pay 30k minimum wage from January, See oda state wey join17th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ond...
For another match for Spain, Liverpool troway dia 3-0 lead for Sevilla to draw 3-3, di result mean say di Reds need one point against Spartak Moscow for di final group game to qualify.
Wetin dey inside di full tori wey di panel recommend?
We sabi how we go do am?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Aston Villa play Wesley score di first goal Dis na Villa first win dis season since dem gain promotion back to premier league.
"I get two houses and two lands I no fit leave all my investments here come return back to Nigeria.
Ishabakaki add say Sultan go still gats go police station and police dey consider to charge am under di Cybercrimes Act.
Wia dis foto come from, Getty Images Dis tori fit get tins wey go disturb some pipo.
Di Prince meet wit di local leaders to see how dem go find solution to dis wahala dem wey don create enough kata-kata for di kontri especially di fight-fight between farmers and herders.
Macmillan Cancer Support see say two of every five people wey get cancer dey go online to see informate wey dey for internet.
Afta di boy ask for water to drink, dem stop for di entrance of one hotel.
She be di first persin to go university for her family.
Spurs continue to dey control di match and Harry Kane almost make am numba two for dem, but im leg no long to reach one cross from left side.
With di red card wey Southampton, Ryan Bertrand chop, e open chances for both Vardy and Ayoze Perez to score hat-trick for di game.
National Assembly Nigeria: New Federal Universities, Polytechnics, College of Education don get approval
Her husband, Lobo, also dey linked with criminal organisations for America while one of dia sons for 2017, tok say im dey guilty say im agree to import cocaine to America.
Athletico go now enter Europa League where other teams like Arsenal and AC Milan go dey wait dem.
Another thing we de for inside dis tori India rape: No be di uncle get di pickin13th September 2017 Video, Dem rape my 16-month-old pickin1st March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to f...
We knew they were looters, that's why we voted you— Ken Henshaw (@Ken_Henshaw) April 2, 2018 End of Twitter post, 3 Your way no straight Di way di tin take happen dey make pipo feel say gofment reason to bring out di list at dis time no pure at all.
Family mimba for Sisiku Ayuk weh e kam for court say e bi wan kam for really see say deh dey alive, so dat ah fit tell family.
Tonye Cole - Port Harcourt: Pesin don cut corner somewia wey make building collapse - Tonye Cole Karina Igonikon , Port Harcourt 24 November 2018 New Informate 25 November 2018 Wetin we call dis foto, Officials don carri pipo wey dem rescue go hospital Tonye Cole wey be di candidate of di All Progressives Congress (APC...
WhatsApp wey popular for dia and plus say all im message na secret, e dey increase corruption for di kontri.
Atiku and PDP bin claim for dia petition to di presidential election petition tribunal say di correct result of di February election wey dem say dem win, dey inside di Inec server.
Dem build di cathedral for one small island wey dem call Île de la Cité, for di middle of Seine.
Nigeria dey remember Stephen Keshi Police confam kidnap of Sampson Siasia mama If to say im still dey alive im for be 55 years dis year.
De author tok with BBC Pidgin why e laik for write books for pikin dem.
Elisha Abbo: Court grant di senator 5 million Naira bail on top accuse of assault 8 July 2019 Wia dis foto come from, Senator Elisha Wetin we call dis foto, Senator Elisha Abbo win election as PDP candidate on February 23, 2019 to represent Adamawa North Central Senatorial district Chief Magistrate Court for Zuba, Abuj...
Peter Obi go join Atiku run race for Nigeria presidency - PDP Two months afta im swear wit God name for Atiku head, Obasanjo don change mouth Many pipo don enter social media like Twitter to tok dia mind for di mata.
World Environment Day 2019: Pipo wey dey rent house fit still plant tree
Wia dis foto come from, Getty Images Healthy skin Because sleeping naked fit help increase your sleep quality, e dey also improve your skin.
Rodgers side dey two points off from second place Manchester City and seven behind leaders Liverpool, who dey visit next Saturday.
Ndidi steal show from Lampard first match for Stamford Bridge Manchester United show Lampard say im dey learn work Iwobi transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face Kamara tok say im wan return to Freetown as im no fit cope with di cold weather for Sweden.
From di new deal wey government dey propose, Mytilineos International Trading Company Ltd pledge say dem go help settle part of government en outstanding debt, in exchange dem take over AMERI for 15 years during which Ghana government go pay dem $75 million.
Igbo culture believe say dem go change to human being come enta families of those wey don offend oda gods.
Dis new study say if e pass 1.5C e go dey beyond wetin pipo fit live in.
Trump tweet say im pikin meet Russia before election Why Trump dey appear wen you type 'idiot' for internet?
Di ministry talk say dem no go force any state wey no wan give land sha.
E bin join for February, along with DNA Twins and Johnny Drille.
Dis na wetin di pipo wey support her tweet.
In dema statement wey FIFA General-Secretary Fatma Samoura sign, dem talk say, "under di circumstances, di Bureau based on article 16 paragraph 1 of di FIFA statutes decide on 11 August 2018 say if di petition to start di liquidation process of GFA no end by Monday, 27 August 2018 at 12h00 (CET), dem go suspend GFA wit...
Cinemas must however keep strictly to 33% of wetin dia full size, meaning say na only three out of everi 10 seats dem fit use inside di cinema, Govnor Babajide Sanwo-Olu make di announcement on Saturday.
Ahmed Musa: Na di plenti prayers from Nigeria and teamwork help us
Burna Boy tok say im no go enta South Africa again until dia goment do something about di violence wey dey happun for di kontri: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Nigeria rappers Ycee and South African rapper AKA drag di mata as e take run dia belle: Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter po...
Her plan na to open 'assisted-living facilities' wen she graduate.
President Muhammadu Buhari don cari agriculture for head since im goment enta office for 2015.
One member for di research team, Xi Chen tell Guardian newspaper say if pipo dey exposure to high levels of polluted air "e fit make dia level of education reduce by one year... and dis dey very big."
Oga Lawrence camp neva react to dis order from di Court.
Tremor in Ghana: 'Earthquake fit hit parts of Accra after two earth tremors dis year alone, Ghanaians for make steady'
De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyo...
After dem take ova di camp, about 15km (nine miles) from Bamako, di soldiers wey revolt march go di capital, wia crowds wey bin gada to demand say make President Keïta resign begin dey hail dem.
Katsina flood: How 3-month-old pikin, odas die inside water Mansur Abubakar , Katsina 18 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Flooding dey common for Nigeria.
Senegal - 130 hours/year Almost 70% of di population dey connected today for Senegal and by 2025 dem wan make sure say all kontri pipo get access to light.
Wetin we call dis foto, Di race start for early morning around 5am but dat one no stop thousands of people to come run.
Another thing we de for inside dis tori Ron Jeremy: Blue film star dey face rape and sexual assault allegation24th June 2020 Female orgasm: Who be Marie Bonaparte, di princess wey torchlight sex research for women?25th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Inf...
BBC Pidgin dey ground for Bayelsa and Kogi to give you all di latest update you suppose know: We no ready to sell our votes dis time - Kogi women Kogi Election make El-Rufai kneel down beg Bloody campaigns before Bayelsa Govnorship election Kogi Govnoship 2019: "Dis one no be election again na war we dey inside right n...
Skip Twitter post, 1 The CENTRE for Human Rights and Democracy in Africa calls for the immediate release of Journalist Mimi Mefo!
Ahmed Awad praise president Buhari for dis decision.
One na for North Africa and di oda na Southern Africa Finally, di way pipo go cope with climate change dey low sake of di level of poverty and goment don fail to take quick action on top climate change mata.
For port, dem dey tell workers make dem no check di containers of some companies dis way dem no go fit find di hard drugs.
Out of 474 students wey write di exams for May 2017, only 91 pass di entrance exam.
Fuel price dey rise, cedi fall like mango, salaries no increase, but Bawumia insist Ghana dey work again
As fighter, Shakira na inspiration to plenti street children and her house don become refuge for girls dem wey wan escape di jaguda pipo, rapists and pimps wey dey for Kinshasa ghetto dem.
Skip Twitter post, 1 pic.twitter.com/WykuYSPxYv— H&M (@hm) January 9, 2018 End of Twitter post, 1 But di thing be say no be only H&M don do dis kain thing before and people don argue say dem know wetin dem dey do.
Wetin we call dis foto, Regina spend four months for Lebanon as domestic worker before she return to Nigeria 'Sexual and physical assault' Grace na anoda woman wey bin go Lebanon in search of work, unlike Regina na run she run comot her madam house wen she no fit bear di suffer again.
While government set up commission of enquiry say make dem look into di matter, another group of people wey eyewitnesses say be part of opposition vigilante group shoot den kill one person for Ashanti region of Ghana.
rother Cameroun: Biggy237 TV reality show naked housemate for Biggy mansion?
Pipo wey dey at risk Anybody fit suffer from pneumonia, dis set of pipo dey more at risk Baby dem and young children Pipo wey dey over 65 years Pipo wey get long-term heart problem, lung or kidney disease Pipo wey get cancer, especially pipo wey dey on chemotherapy Smokers Pipo wey dey on drugs wey dey suppress their i...
Di country get special interest to make sure say stability return to Zimbabwe.
"Na only one tin - di man above [God].