text
stringlengths
21
14k
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Wait oh, more still dey...
Tori be say oga Adams Oshiomhole and Osho baba as some pipo dey call am and im state Govnor Godwin Obaseki dey get some kain quanta on top who dey in charge for di state.
Wia dis foto come from, Facebook/ Austin Oniyokor Wetin we call dis foto, Buruji Kashamu burial Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram A post shared by CHIEF DR DELE MOMODU (@delemomoduovation) on Aug 9, 2020 at 5:16am PDT End of Instagram post, 1 Nigerian coronavirus cases fit don enta early phase of flatt...
Abdullahi Ganduje: Kano elders report Gov.
Dem cut di driver throat come begin shoot people wey dey inside, after, dem come burn di motor.
Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, TY Danjuma visit Buhari for Aso rock on Monday 18 May 2020 Wia dis foto come from, Presidency Wetin we call dis foto, Dis na wen Guinea Bissau Presido visit Buhari to deliver di Madagascar Covid-tonic on Saturday 16 May "First of all, di president no be...
Scientists bin think say di skull, wey dem bin find for 1929, belong to Homo Erectus wey be one of di grand papa of today human beings.
Wia dis foto come from, yakutiamedia.ru Wetin we call dis foto, Police block di area Another thing we de for inside dis tori Nigeria Dana Air: Back door fall as plane dey land Di door make noise throughout as di plane bin dey fly for sky.7th February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian ...
Mugabe score unexpected victory on separate platform from Nkomo.
"Our partners, our customers and our lawyers dey fight successfully against dis action."
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, On Thursday Sabrina Simader from Kenya sef compete for di Women's Giant Slalom; she carry 59th position.
Di family never comot to officially announce di informate about di death of dia first lady but tori be say she die for early morn morn on Sunday for her Magodo Isheri house for Lagos.
Another thing we de for inside dis tori Ghana, Togo Police arrest second Nigerian suspect over de kidnapping of three Takoradi girls13th June 2019 Nigerians for Ghana wan support police arrest criminals among dem24th April 2019 Ghana CID Officer help make I escape from police custody – Suspected Nigerian kidnapper11th ...
Di third gunman shot one policewoman and she die and dem also attack one Jewish supermarket.
Even though Victor Moses and Odion Ighalo test di Czech Republic goalkeeper, Super Eagles still fall for Austria.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon elections: Seven quick tins weh you get for know9th February 2020 Video, Cameroon Elections: Meet Aeisatu Bouba, weh deh coach mbororo women for be councillors7th February 2020 Cameroon Presidential Election: Candidates file petition to cancel Sunday vote12th October 201...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon interim coach don bring players weh shun team against Kuwait12th March 2018 AFCON 2019: Morocco turn face support Cameroon6th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovator...
Di study follow chook eye on weda na peer pressure bin cause di sex or weda dem bin drink, or weda dem even sabi or understand di risk inside.
"Dis kind tin don happun to me before during di 80's.
World Health Organisation make dat day special to create awareness, let pipo know about HIV and how to prevent plus manage am.
WHO go also make sure say dem send essential health services go areas wey di outbreak serious.
Oga Kyari list strategies wey NNPC wan use to fit meet up dis deadline and dem include to deliver refineries wey dey work plus give support to partners for projects wey go make gasoline dey available for di kontri.
"Im go add power, speed and skill, with aim to bring more goals come our team."
Skip Twitter post, 5 happy March#giantmode pic.twitter.com/QKRjG61kHD— ᴅᴀᴠɪᴅ.
Dem say dem for do am private, but sake of di "aproko people wey no sabi mind dia business" dem kukuma do announcement.
Seven of de 34 teams dem na for play ndamba and de 24 odas na for training for de teams during de competition.
5 tins to do if you no wan be drug addict again Onyinye Chime Broadcast Journalist, 8 May 2018 Human being fit become addict to different kain tins for life and if e happen, dis na some of di five tins wey you fit do if you no wan remain addict.
Dis na di first time Man City dey reach di cup finals since 2013.
Pikin wey dey chop strong food dey sleep wella How to show mosquitoes pepper, make dem run Dem collect fat, muscle and blood sample from di participant dem wey dey healthy come see say dia DNA change, after just one sleepless night, dia genes begin dey encourage di body to store fat, throway muscle.
E dey come during di Islamic month of Dhul Hajj (90 days afta dis one).
Dis na who im be - Lazarus Chakwera: Malawi President rise from being a pastor, opposition leader to di new man in charge of di East African kontri - Dis na who im be 28 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lazarus Chakwera get anoda chance or di office of presido afta court cancel las...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Pipo need to wake up - Falz "Anoda act wey go come into force today na constitution amendment number 21 wey handle determination of pre-eelction mata.
Report from OIE na say authorities slaughter di remaining birds.
Wetin dis 'international students' study go be?
Even now, Mr Samper don apologised say dem exhibit Ota Benga for "several days", and not for di three weeks dem hold am captive for di monkey house.
Di president describe di election by lawmakers as "new beginning wey dey different from di immediate past."
Plenti pipo don come out for Nigeria wey be one of di most affected kontris for Africa with over 3000 confam cases of COVID-19 to reveal say dem get natural plants wey fit cure di disease.
For dis oda pipo dia argument no dey sound at all and dem lack good knowledge of di religion."
Di 51-year-old go take up di position afta di World Cup, we go start on 14 June.
Boy arrange im kidnap, to use di money for party
jie Clinton: Fecafoot mash-mash ma name and career for potopoto 12 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di striker dey play for Olympic Marseille for France Njie Clinton, (papa Mukala) don reply Cameroon Football Federation, Fecafoot weh accuse e say e bin bring woman dem for e hotel r...
Nollywood: Five people wey become star from pickin Funke Akindele don make Nigerians para for Avengers film Dem celebrate Akindele-Bello with all kain memes for social media: Skip Twitter post, 2 is it only me dt tink d news abt #funkeakindele in black panther is fake,i didnt see any1 like her in d trailer nd she made ...
De player weh former coach Hugo Broos don di warn make e change or e go spoil e career, say for wear national team jersey na big honour and privileged.
ria vs Norway: Super Falcons lose opening match 3-0 for FIFA Women World Cup 2019 9 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Norway Women carry Nigeria Super Falcons shine as dem flog dem 3-0 for dia opening match for FIFA Women World Cup 2019.
Another thing we de for inside dis tori Insecurity: Kidnappers gbab five RCCG Pastors for Ijebu-Ode2nd August 2019 IGP order search for killers of Rev father and begin rescue operation for RCCG pastors2nd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05...
Pipo fit don die from di flood according to local reports.
ria Elections 2019: EFCC don release Atiku son-in-law 5 March 2019 Wia dis foto come from, @atiku/Twitter Economic and Financial Crimes Commision don release di Peoples Democratic Party presidential candidate Atiku Abubakar son-in-law, Abdullahi Babalele.
Google Station new awuf WiFi no dey finish Why Facebook, WhatsApp dey down Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E belike say di tech giant fit dey plan sometin big wey nobodi dey understand now.
Jay-Z cheat on Beyoncé before-before 30 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pictures like dis bin dey trend dat time as people dey find who "Becky with di good hair" be Jay-Z don admit say e bin dey cheat on im wife Beyoncé, for interview wey im talk about im life.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Late on Wednesday night, South African President Jacob Zuma finally announces say im dey comot office, after plenty pressure make im do so... Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, ...di next day im deputy Cyril Ramaphosa become di new president o...
Another thing we de for inside dis tori 2,000 Nigerian rice farmers go enter borrower programme29th January 2018 Farmers for Borno don dey arrange for rice pyramid19th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, ...
Dat way, e go be win win for evribodi as di boys go get work, cheap fuel go brekete and di soot palava go stop.
Na Hangzhou Songcheng Performance and Hangzhou Songcheng Tourism Management make di announcement.
Another thing we de for inside dis tori Sex tape with student don make school principal resign29th January 2018 1:42 Video, Di South Africa rugby team wey wan change di way people dey treat gay people, Duration 1,4227th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass I...
How I take start bizness wit one thousand naira First African woman to win Pakistan assembly election Di woman wey dey solve child marriage wit football Another thing we de for inside dis tori TraderMoni: How I take start bizness wit one thousand naira14th August 2018 Tanzeela Qambrani: Di first African woman to win Pa...
- Tolulope Akintan (Management Consultant) Skip Twitter post, 3 'Just on Wednesday, I sacked 25 officers - for corruption related offences and I will still sack more"....FRSC boss Absolute power corrupt absolutely... What process followed for their Sack ?
Even though pipo don hear, dem never still believe say coronavirus no dey real," she tell BBC Pidgin.
Na from di amount of swelling I go know how much di venom pump for my bodi.
Cameroon don gree to host 2021 African Cup of Nations Why CAF fit don comot 2019 AFCON from Cameroon hand "Ah go say na wit ma own moni ah go start plus support from sponsors.
Wia dis foto come from, Getty Images E say wen America go attack Osama Bin Laden, CNN protect national interest for dia tori, but for hia some journalist go dey write anyhow.
Nigeria Police oga reduce im men 12 hour shift sake of work stress
Zimbabwe: Palava for pastor wey abuse Mugabe Pastor wey dey give people cockroach chop Tanzania: Police don arrest drinking and kissing pastor Pipo and fishermen try dia best to save Pastor Docho but dem no fit, policeman Eiwnetu Kanko tok.
Im say surrogacy no be new tin.
Leroy Sane score di winning goal afta Roberto Firmino bin equalize for second half, to counter Sergio Aguero first goal for Etihad Stadium on Thursday.
Money woman: Di children wey dem dey sell to pay igbese
Tori be say di three men; Greece Ben, David Christopher and David bin dey party wit alcohol on Thursday.
So for future yes, but for now..." Na wetin im add.
APC still dey beg Akwa Ibom state goment to allow President Buhari use football stadium do campaign 24 December 2018 Nigeria ruling All Progressive Congress (APC) for Akwa Ibom State south-south of di kontri, say dem still dey beg di state goment to release di Godswill Akpabio International Stadium Uyo wey dem wan use ...
Another thing we de for inside dis tori Lockdown palava don kill more pipo dan coronavirus for Nigeria - Human Rights Commission16th April 2020 Coronavirus lockdown: Nigeria filmmaker Niyi Akinmolayan do cartoon video to teach children how to survive Covid-1916th April 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richa...
ask pipo about di mata and dem talk say true-true dem neva see mint N100 for market.
Source: British Lung Foundation Another thing we de for inside dis tori 10 things wey you suppose know about malaria25th April 2018 World Mental Health Day 2019 dey torchlight suicide mata10th October 2019 World Pneumonia Day: Nigeria get di highest number of children wey don die - UNICEF12th November 2019 Top Tori FG ...
- See wetin we sabi Di tori be say police pipo dem bin land di secretariat earlier on Tueasday ask di National Working Committee pipo wey dey di secretariat make dem comot.
Dia pikin wey dem born complete wit leg and hands, no get hand again.
Ambazonia leaders family mimbas show for court to take eye see
E claim say di Navy pipo shoot and abandon am during di eviction.
E neva clear wetin dey cause di fire, but authorities say e fit be sake of di renovation work wey dem dey do dia.
pic.twitter.com/yA8QJMCQSZ— Mr. Alabi of Lagos (@the_Lawrenz) November 29, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 We can't deny the fact that Olamide has paid his dues and also paved way for the likes of Lil Kesh, Adekunle Gold, Chinko Ekun and now Fireboy by giving them an opportunity.
Our culture for dis part of di world be patriarchal wey give men too much power.
Ghana President Nana Akufo-Addo also describe Annan also give glowing tribute as he describe am as man who be charming, cosmopolitan, modest, quintessential diplomat, consensus builder, peacemaker den polyglot.
pic.twitter.com/yqx4tz2MkW— Lauren Knight (@Laurenknight95) April 15, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Already waited a year and some change, how bad could another week be?
Two other people wey dey in contact with dis passenger also die.
Mnangagwa declare Zimbabwe election to begin by May 18 January 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Many go dey expect say Emmerson Mnangagwa no go use power to corner di general elections later dis year Zimbabwe President Emmerson Mnangagwa talk on Thursday say dis year general elections for im cou...
Zimbabwe: Grace Mugabe underwear reporter don comot jail 5 October 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Grace Mugabe na di second wife of President Robert Mugabe Di Zimbabwean journalist, wey dem arrest sake of say im write tori say supporters of First Lady Grace Mugabe share second-hand underwear g...
FBI list: EFCC don arrest woman suspect plus seize big moto 2 September 2019 Wia dis foto come from, Efcc Wetin we call dis foto, Some of di big moto wey EFCC seize Nigeria corruption police (EFCC) say dem don arrest one suspected yahoo-yahoo woman wey di Federal Bureau of Investigation (FBI) declare wanted.
Dis single na di title track and second single from Madonna 1998 album.
Another thing we de for inside dis tori Robert Mugabe: African leaders gada for Zimbabwe for state funeral14th September 2019 Video, Robert Mugabe: Zimbabwe first post-independence leader life and times6th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me ...
Amaka say, di only tins wey im bin wan know na wia she dey work, wetin she dey do and weda she be fine girl."
Another thing we de for inside dis tori Saudi Arabia don give 'Sophia' di robot citizenship27th October 2017 Sony just drop Aibo di new robot dog1st November 2017 Experts say make UN stop 'killer robots'21st August 2017 Nigerian don create robot wey fit smell bomb30th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immedi...
Di protesters talk say na revenge for one advert for internet wey H&M do, wey di activists talk say dey racist.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Dis na wen police fit arrest and charge Mantu go court.
Isabel Dos Santos don waka from Angola dia oil company 16 November 2017 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Isabel dos Santos dey very popular for Angola; some people say she get her money because she be former President pickin Di president of Angola, Joao Lourenco, don pursue di daughter of di former p...
She say Senator Akapbio pressure her to sack some staffs of NDDC.
Barrister Agbor Balla weh e don go prison before deh free, e welcome decision for find solution for crisis for Anglophone regions.
Skip Twitter post, 1 Those MenzGold moves.
Di concert film wey im also call 'Jesus Is King' don comot for IMAX theatres.
Any case wey involve Muslim and non Muslim, di Muslim get right to choose which court e wan make dem try di case.
Court tell Diezani to forget $40m jewelleries for FG hand
Some sabi am as "bend-down-select" but people wey wan speak big grammar dey call am "thrift".
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Court don grant di musician N2million naira bail30th May 2019 Naira Marley still dey our hand but we don release Zlatan and odas - EFCC15th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet d...
Another thing we de for inside dis tori South Africa xenophobia: 10 years of attacks on foreigners1st April 2019 Xenophobia: Nigeria tell South Africa say 'enough is enough'2nd September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me H...