text
stringlengths
21
14k
Di team win all dia matches to carry first position for di 2019 edition wey dem play for Eko Atlantic City, Victoria Island for Lagos.
Nigeria President Muhamadu Buhari don ban all travel in and out of di kontri and three oda major towns for two weeks since March 30.
It is a historic day for Nigeria.
For im response to tori say writers do dey prepare for Smollett to comeback, Daniels tweet say: "Jussie NO return to Empire."
Tori be say na Chinese people dey distribute di machines give di Ghanaians wey go put am for shop, begin dey run am.
Real Madrid go always be your home."
Another thing we de for inside dis tori South Africa dey 'red alert' for Mugabe wife18th August 2017 South Africa: Mugabe Wife Don claim Diplomatic Immunity16th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn pl...
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Government say na 101 girls dem release21st March 2018 'We no pay money for Dapchi girls' - Nigeria gofment22nd March 2018 Nigeria: Dapchi Girls don go Abuja22nd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informa...
Kenya: Security heavy as court dey resume election cases
Wine say na from music im dey make money and police no get any right at all to ban am.
For di first match of Saturday, Newcastle lose for home as Tottenham beat dem 2-1.
Wia dis foto come from, Shaun Botterill/Getty Images Ryan Giggs still get plenty plenty record.
Na dis kana stigma weh Yessa, woman from Mora Fra North Cameroon di suffer for seka say e bi Kanuri.
Wia dis foto come from, PIERRE BOUSSEL/AFP Wetin we call dis foto, Abiola son Kola collect im award from President Buhari on 12 June 2018 Im speech on 10 June 1994 wia im declare imsef as president, make military president General Sani Abacha to order for im arrest and 200 policemen escort am to prison.
"If im get issues wit di current goment, I tink di best tin na to address am wit di current goment but for im to now single out one ethnic group, one economic group wey neva even benefit anytin from di goment to begin to call dem name, na sometin wey di security need to look out closely."
Di star performer wey im real name na Olamide Adedeji wey bin lose im papa some years back, no write wetin kill im mama, or when she die.
Victor Moses wey bin cross di ball wey Kevin use score di own goal for first half, hama right-leg shot for second half, to give Chelsea di win.
Police for Lagos don carry musician Naira Marley go court ontop accuse say e break Covid-19 rules.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Presidential Election Update: Di big senators wey lose dia seats28th February 2019 Nigeria 2019 Elections: How di "Third Force" perform27th February 2019 Rabiu Kwankwaso: Pipo wonjure afta 'jaguda boys' attack di former Kano state govnor convoy21st February 2019 Nigeria P...
For dis TV advert, Steyer wey be billionaire dey ask American people to sign petition wey go impeach Trump as di number 45 US President.
Na for 2009 na im Tasmania last see dis kain mass stranding wey involve around 200 whales.
Dat penalty wey DR Congo get, many fans dey wonda wia e come from?
Buhari call im plan Next Level and many Nigerians don begin tok dia mind ontop how dem see di presidency plan if im come back as president for 2019.
Wia dis foto come from, Odun Ogunlano/Facebook Wetin we call dis foto, Di Ogunlanos dey sing and perform for Yoruba, from their base for Georgia, USA Mr Ogunlano still say even though dem dey based for America, na people from all over di world don dey send dem "message of encouragement, love and support."
E consider himsef as a storyteller wey dey uses di mediums of film, and music to express himsef.
According to di acting govnor, dis no be di first time wey di two tribes don do agreement wey pipo no gree respect.
Dis one follow allegation say Buratai put hand inside money wey dem suppose use to buy military vehicles and na even soldier sign petition say make President Muhammadu Buhari investigate di matter.
Scientists tok say "Di occurrence of blood feeding activity dey lower wen music dey play".
Most Berom pipo na Christians dem be.
I mean, I think that would be, maybe, going too far.
Minister suspend dem for 'unprofessional behaviour' weh deh show wen deh rush form five student for Government Bilingual High School for Deido District Hospital.
Christopher Smith chair discussion for Anglophone crisis for House of Foreign Affairs Sub-Committee on Africa, Global Heal, Human Rights and International Organisations with statements from Donald Yao Yamamoto weh e di act as Assistant Secretary for Bureau of African Affairs, US State Department, Efi Tembon, Director o...
Wia dis foto come from, Twitter/@GarShehu Wetin we call dis foto, Di APC govnors on dia Eid-el-kabir visit to President Muhammadu Buhari Meanwhile di Chairman of di Nigerian Governors Forum and Govnor of Ekiti state, Kayode Fayemi say di president sense of justice and fairness na major inspiration to di govnors on di w...
No foreign heads of state dey present wen he took di oath of office for di administrative capital, Gitega, wia im pledge to defend di interests of di nation and unify im citizens.
4.Him first and only studio alum reach number 4 on top Billboard charts Nipsey Hussle release him only studio album, Victory Lap for February 16, 2018.
Just now Institute Pasteur for Paris, Epicentre and Cameroon society of epidemiology and IRD di shine eye if some snakebite merecin for market di treat fain and if e bi safe.
Justice Centus Nweze wey read di judgement, say PDP and Atiku fail to show say di tribunal do wrong wen dem bin first deny dia request.
SATURDAY 16TH MAY 2020 B Dortmund 14:30 Schalke Augsburg 14:30 Wolfsburg Düsseldorf 14:30 Paderborn RB Leipzig 14:30 Freiburg Hoffenheim 14:30 Hertha Berlin Frankfurt 17:30 B Mgladbach Another thing we de for inside dis tori Bundesliga: Africa players to watch as Bundesliga dey return dis weekend14th May 2020 Premier L...
Dat na di kind of pesin wey Sanusi Lamido Sanusi be.
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Lagos Fashion and Design Week 2017 don start25th October 2017 0:55 Video, Three things from Day 3 for Lagos fashion and design week 2017, Duration 0,5528th October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to any...
'Police force me to naked to prove say I be woman' 'Why cases of women wey dey kill dia husband still fit rise' Uche na female bricklayer wey lose her husband and her seven pikin dem.
Wetin be future of photography for Nigeria?
Government and Human rights group report say two young people die and two soldiers wey dem burn to death, after dem arrest one Imam wey dey close to di opposition.
All Joshua e programme dey for dis website for English and French and dey di update dis page fain-fain every day.
Video of Covenant University student wey lecturer 'cancel' im project defence because of im afro hair and dressing don cause controversy 15 September 2020 Wia dis foto come from, Twitter/ screeshot from @dakskingod Di video of one Nigerian student wey dey defend im project for one Zoom session surface for social media ...
Nigeria Ministry of Foreign Affairs don also announce say Air Peace Airlines don volunteer to send plane go South Africa from Friday September 6, 2019, to bring back Nigerians wey wish to return to di kontri free of charge.
Court sentence Maryam Sanda to death by hanging for killing her husband Di Nigeria law wey allow husband to beat im wife Just as pipo dey try digest wetin happun to Maryam Sanda, anoda tori land say police for Katsina, gbab anoda 19 year old woman, Rabi Usman dat same Monday, ontop accuse say she use knife kill her hus...
Skip Twitter post, 1 mom bod alert!
Buhari’s children studied abroad uninterrupted by ASUU strike or lecturer’s vile advances & graduated in time so he doesn’t care about the Nigerian educational system— The Ynxxx (@Yxclusive) April 19, 2018 End of Twitter post, 7 Some pipo no mention anybodi name oh.
'Juju' na black magic, otumokpo, traditional or native doctor power wey plenti pipo believe for Africa.
Like husband and wife wey be AS genotype fit born pikin wey get sickle cell.
Atlético, Basel, CSKA Moskva, Juventus, Leipzig, Liverpool, Manchester United, Napoli, Porto, Roma, Sevilla, Shakhtar Donetsk, Spartak Moskva, Sporting CP Wednesday result : CSKA 2-0 Benfica Qarabag 0-4 Chelsea Basel 1-0 Manchester United Anderlecht 1-2 Bayern Munich PSG 7-1 Celtic Atletico Madrid 2-0 Roma Juventus 0-0...
Applicants must dey between age 18 and 25 years, except for di pipo wey dey apply for assistant chaplains/ imams and drivers.
Sir Alex Ferguson dey Hospital Four tins we learn from di opening weekend of Premier League "Respect, respect, respect man."
Nigeria military una dey lie, una no dey for Dapchi - Yobe governor Dapchi Girls: Parents don release 105 names Wia dis foto come from, SEYLLOU Wetin we call dis foto, Nigeria President Muhammadu Buhari don beg Nigerians say make dem sorry say di Dapchi palava happen under im watch Safe Schools Initiative Fail?
"Families dey run, to escape living hell wey dem dey face for South Sudan.
Why we remove some candidates for Katsina
Messi go tanda for anoda season wit FC Barcelona, ​​afta e no fit leave leaving di club, as e be say any pesin wey wan buy am must cough out 700 million euros before dem let am go.
Im be contest under di platform of PDP as an aspirant to represent di Southern Ijaw Constituency IV for 2011.
Dey pikin dem dey cope well Wetin we call dis foto, Courage say she happy wella as dem separate di twins For five months di pikin dem tanda for specialist hospital dey collect treatment and because di parents no get house, di hospital sef come become dia house.
Follow di Pidgin rules of grammar and comma, full stop and punctuation.
Monica Shayo tell BBC Tori pesin say "I don dey put fake nails but I no go ever put fake lashes, I like di way my eyes dey well-well!
E don also work with artistes like Nicki Minaj, Lil Wayne, Juicy J, Travis and Trinadad James.
All Nigerians now go fit go out dia normal business like go to work and exercise as long as dem no flaunt di curfew As e be, Nigeria get more than 10,000 confirm cases of Covid-19.
#ENDSARS: No more stop and search again Nigeria Police new oga promise to tackle security, 2019 elections "Wit immediate effect, all di Commissioners of Police for each of di 36 police command plus FCT suppose take full control of all SARS operation for dia command, while di one for di headquarters go dey under di cont...
BBC Africa video journalist Faith Ilevbare tok to dem.
Dia second leg against PSG mean say dem fit get believe even if dem lose di first leg.
Skip Twitter post, 1 The Presidency has been briefed by the responsible government agency about the disturbing video showing our citizens, the humanitarian aid workers held captive.— Garba Shehu (@GarShehu) July 25, 2019 End of Twitter post, 1 Early dis week, Action Against Hunger bin release statement wia dem say pipo...
Goment dey give Universities more moni dan Polytechnics, dem dey pay university lecturers more, universities get more infrastructure pass polytechnics.
Stock up - You suppose go buy major tins wey you need so dat you no go too dey comot to go buy-buy.
President Issoufou tok say di Koran tok about responsible parenthood and to get children wey di parents fit care for.
De court no go cancel election for West region as UDC be ask and e no go also cancel election for Southwest region as SDF petition.
Starting from 22 December, one 17-man panel wey President Buhari create go dey responsible to return all di Nigerians wey still hook for Libya, and dem get only 38 days to do am.
But people wey bin see am happen say, gunmen waylay traders wey dey inside motor dey go village market.
I know you're obviously confused about this but you just kinda pissed off the wrong set of people.
At least, di financial statements you go provide suppose include one balance sheet and anoda income statement/profit or loss statement.
For assist about 200 kontri pipo dem for China as deh craiy say deh need assistance wit chop, masks and oda tins, goment don order make deh give FCFA 50m for ambassador for helep dem.
Oga Lawan tok dis wan during plenary on Wednesday.
UN systems representative in Cameroon, Allegra Baiocchi for December last year tok how e bi important for protect woman and girl pikin dem.
Dis na wetin Lagos State goment tok, afta fuel tanker explosion kill nine pipo, injure many odas and burn 54 moto on Thursday.
Wia dis foto come from, Big Brother Naija Wetin we call dis foto, Eric Di moment Eric tell Big brother for diary room say im dey enjoy himself for di house, say dis na wetin im neva experience before fro im life.
Anselm tok say di plant-based drug na im be di best approach for di Coronavirus disease as e be say dem fit produce di drugs easily, store am and distribute and e get low contamination risk.
JAMB: Joint Admissions and Matriculation Board dey resume Nigeria University admission afta Covid 19, see wetin go change for students
Data wey dey ground say wetin e dey tok fit dey correct.
People from di affected areas suppose move there within di next three to six months.
Di state goment talk say from di exercise wey dem do, dem don see say dem suppose clean up di civil service.
Wia dis foto come from, Epsilon Wetin we call dis foto, Francis Uzoho na goalkeeper wey dey play for Deportivo de La Coruña for Spain.
Wia dis foto come from, ScREETSHOT Idriss Abbas, di Director-General of Federal Emergency Management Agency (FEMA), say di body of one of di missing family members dem recover am while search dey on for di remaining four.
Justice Dongban-Mensem attend St. Theresa's Girls School, Jos between 1968 -1970.
Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019: Stripper, Awolowo grand pikin, 'Port Harcourt first daughter' storm Big Brother house1st July 2019 BBNaija 2019 audition: Crowd, Spider-Woman, Commando plus oda drama for dis year event1st February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactica...
So di expectation be say dis na di beginning of a new relationship.
Agreeing for past no mean you gree for future.
Di jersey wey everibodi wan buy Nigeria don reveal dia squad wey go play Brazil For second half Real Madrid midfielder Casemero equalise for Brazil.
Video journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori Nollywood don release im version of Black Panther, "Wakanda Forever"18th March 2018 Harvey Weinstein: Dis kain sexual harassment dey Nollywood?18th October 2017 Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Mercy Aigbe: Why...
But, even without di approval from parliament, Friso and Smit still get married for 2004.Although di two of dem go get titles of respect as Prince and Princess of Orange-Nassau but dem remove Prince Friso from di line of succession immediately.
Pastor Ize-Iyamu dey for di centre of di battle between Godwin Obaseki and Adams Oshiomole, and im na di candidate wey dey enjoy Oshio Baba support pass to represent APC for di 2020 election.
Na wetin happun for 2010 be dat as wen Brazilian Carlos Alberto Parreira go coach South African.
Police for Nigeria don arrest one 25 years old man, Umar Ali, afta im dress like woman to sneak enta di female hostel of Federal College of Education Kano, north west of di kontri.
My papa wake up in di morning and find out say Zsa Zsa don die."
See wetin make e boil for police brutality9 hours wey don pass Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 "SARS killing in Nigeria" and police brutality provoke Naira Marley, Wizkid, Davido, Teni, Psquare as Nigerian demand #EndSarsNow9 hours wey don pass FSARS: Inspector General of Pol...