text stringlengths 21 14k |
|---|
Dis na hours afta di Supreme Court decide say e fit happun. |
Dem loose to Italy 2-1 for 1990 World Cup. |
Ojo represent Nigeria for senior level during di 2018 African Nations Championship. |
#NyscAllowance dey make corpers dey reason no go follow for Labour strike NYSC: Davido, Falz, oda top Nigeria artiste wey don serve dia fada land APC say mba to minister wey 'dodge' NYSC but wan be govnor But di oga patapata for NYSC for Kano State, Ladan Baba, don tell BBC Pidgin say di service no dey post dia members... |
Wetin we call dis foto, Chimamanda Adichie get her Master of Arts degree for African studies from Yale University Na im be say she wan follow footsteps of famous Nigerian author Chimamanda Adichie, wey do her Masters Degree for di same school. |
Na former policeman lead robbers wey kill 17 pipo for Kwara State - Police How bank staff help Abuja bank robbers Aya add say di commissioner of police for di state don deploy team of operatives to go investigate di mata and catch all those wey get hand inside. |
Another thing we de for inside dis tori Enoch Adeboye: Three facts wey make dis Pastor still dey popular for Nigeria2nd March 2019 Ghana 100-year-old Imam who go to church14th May 2019 Rwanda wan probe pastor wey say women na 'source of all evil'9th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ugh... |
Na May 2018 High Court for Abuja find Jolly Nyame, guilty to spend 14 years inside prison for criminal breach of trust. |
Atiku wan N500m and sorry from Buhari social media assistant Why Facebook, WhatsApp dey down Di site oga, Adam Mosseri, tok say Instagram bin dey use artificial intelligence for years to find bullying and oda bad-bad content dem. |
kola Kalinic: Croatia send dia striker go house afta Nigeria match 19 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di match against Nigeria na di fourth International competition wey dem go bench Nikola Kalinic back to back Dem don send Croatia striker Nikola Kalinic comot di team go house aft... |
Skip Twitter post, 1 #EmteeChallenge ...how my respect for emtee has fallen pic.twitter.com/RmS21Hm8Tx— Gomolemo (@Gomolemotheone) October 30, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 This is how Black twitter is coming for #emtee #EmteeChallenge. |
Sabi-Abdullahi say, di embargo go remain until dem replace Magu. |
Shey na say we no want make dis generation grow? |
Nobodi see am again since den. |
For di past few months we don engage stakeholders wey go develop plenti solutions wey go improve how electricity go dey available for di kontri, na wetin President Buhari tok. |
Madam Ezekwesili dey promise say she go focus on Nigeria economy and stop di way di kontri dey depend on oil. |
Another thing we de for inside dis tori 1:25 Video, Nigeria: Amina Yuguda don win BBC Award, Duration 1,2519th September 2017 Nigeria journalist don win BBC Komla Dumor award20th September 2017 1:00 Video, BBC World News Komla Dumor Award: Dis na how to apply!, Duration 1,0023rd February 2018 De one we dem don look 2:2... |
Another thing we de for inside dis tori Video, France: Why President Macron no popular like before France youngest president wey get plenty fans when dem elect am, don dey see im ratings dey go down30th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you15 minutes wey... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise NCDC say no direct commercial flights and no known direct trade routes to Nigeria from Uganda and dem dey work closely with World Health Organisation wey dey aways dey in contact with WHO African Region and ... |
#FreeSoworeNow— Timi Dakolo (@timidakolo) December 6, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 I condemn the total disregard for rule of law by Nigeria’s present government as we have seen in the DSS desecration of the Nigerian judicial system to rearrest Omoyele Sowore @YeleSowore . |
Dem say na from 2 October 2018 e go begin. |
Something like dis happun for 2019 and 30 pipo die sake of di incident. |
For early last week, Cameroon bin ban meeting for public and travel for di English-speaking regions. |
Before im enta politics im be Hollywood actor. |
"Wen I open di door to tok to dem, I ask dem can I see your warrant of arrest?, "Dem start to dey try to break di door... but fortunately di governor come rescue me", she tok. |
Wetin we call dis foto, Before im win, John Mwirigi na student wey dey work as boda boda (motorcycle) rider sometimes; e dey here with im Grandmama. |
Cameroon: Dem don shoot police for Bamenda Na lie say we no gree treat corper wey 'police shoot' - Garki hospital Abuja Police don arrest 'madman' wey kill two pikin dem Tok tok pesin of di Nigeria Customs Service Joseph Attah (wey bin release statement on di mata) deny dis allegation. |
According to students despite calling de attention of teachers to de incident, dem no do anything for close to three hours until de boy en parent come take am go hospital. |
Theresa May neva enta Nigeria she don begin yab di kontri Di Vietnam war hero wey later become senator and presidential candidate for America die on Saturday for age 81. |
Skip Twitter post, 1 Three new cases of #COVID19 have been confirmed in Lagos, Nigeria 2 cases are returning travellers and 1 is a contact of a confirmed case. |
Mitt Romney later come become di Republican candidate for di unsuccessful race against President Barack Obama bid for a second term for office. |
She say e better make government solve di matter quick- quick so dat di Keke drivers go continue dia work. |
Dis be where den we get different opinions on di matter." |
"I feel say Nigerians suppose understand di difference between say pesin find pesin attractive and you like di pesin, Wetin I do na to just compliment say wow dis pesin-Neo dey attractive no mean say you wan date di pesin or you suppose date di pesin." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "Di issue with Enyeama be say, e tok say e don retire, even during di qualifiers our head coach reach out to am but e tok say e no go come back." |
Some of di students wey dey cry, dey happy like Francis Daudu say, im happy as di judgement don come as na sometin wey dem don deprive dem for di past two years. |
pic.twitter.com/wYmu0sDRSO— Jaypal Sharma (@jaypalsharma317) April 17, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 #Messi Should be studied as a course in universities pic.twitter.com/ybJO8OoW9W— hendricks (@hendric30598475) April 17, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Never make Leo Messi get Angry... |
Mudslide Don Trap Plenty People for Sierra Leone 15 August 2017 Wetin we call dis foto, Heavy rain been happen overnight E fit reach like hundreds of people wey don die and plenty others trap inside dem house for Sierra Leone capital, Freetown, because of the mudslide happen wey happen for around Regent area. |
Men, let's take this opportunity not to celebrate ourselves, but to practice self-reflection and self-correction. |
See wetin some fans dey talk on top social media: Skip Twitter post, 1 The Last time Eden Hazard faced Barcelona... 1,2,3,4,5 defenders.. Sensational solo goal.. Barcelona are you ready? |
We even treat foreigners better than we treat ourselves, which I believe needs to change. |
He say dem don tell goment wetin University need to survive and not until goment behave, di strike go continue. |
Teni: Di 'Billionaire' singer wey no like to use make-up |
Nigeria labour union still dey vex on top minimum wage |
''I no say una dey believe in juju too much and as for us, na God we dey believe,'' na so Amrouche tok. |
As di Chairman, Kagame promote di Single African Air Transport Market (SAATM) and di African Continental Free Trade Area. |
During en televised broadcast, Prez Akufo-Addo talk say "I dey appeal to all Ghanaians, Christians den Muslims, say dem for observe national day of fasting and prayer." |
Shittu say wetin di goment suppose do na to collect di necessary fees from di children of di late politician, if indeed dem say dem no pay for di land, instead of to scata di building. |
'Na lie' Cameroon deny everything finish. |
I no fit travel far, I no fit begin serious work as I no know wen dem go call us back to resume." |
Another thing we de for inside dis tori Mortuary wonderment wia plenti deadi bodi miss road8th August 2018 Boko Haram kill 15 Nigerian soldiers for fresh attack10th August 2018 Kidnapper sleep off for victim house afta im take tramadol7th August 2018 Nigeria Customs Service don gbab trailer wey full wit tramadol and co... |
Guardiola dey reason say De Bruyne suppose don tire well well, afta di 52 appearance im make inside 12 months inside all competitions for club and den to later come play main role for Belgium wey get third position for World Cup. |
Ndidi begin im football career wit Nathaniel Boys for Lagos, south west Nigeria before im waka comot go Europe. |
Wetin we call dis foto, Most states for Nigeria get people wey dey use hand sweep streets Health palava Health palava na wan major issue wey dis street sweepers dey face because of di harsh condition wey dem dey work under. |
Samaila apart from being close friend to President Buhari na also in law as im son Abubakar Isa Funtua dey marry Safinatu Buhari. |
Right groups don condemn dis violation of human rights, take some man e life because de pesin na blackleg, spy and friends wit 'La Republic du Cameroon'. |
She popular well-well because of di way she dey keep her face and you fit don see her for meme sef. |
Di main thing wey dem dey hold am for na how, as secretary to di government, im award im own personal company over six million Dollars to cut grass for Komadugu, Yobe Water Channels. |
But from experience, dis kain thing go just go like dat like say na play-play. |
Dis na wetin we know Apart from Coronavirus, see 10 oda times wen 'wahala' affect hajj pilgrimage "Eid prayers go follow di strict guidelines wey goment put, all di Emirs of di four Emirate Councils of Gaya, Karaye, Bichi and Rano go carry out prayers for dia councils," na so Garba tok. |
Nigeria floods: Di mata fit cause food scarcity and more pipo fit die |
Another thing we de for inside dis tori International friendly: Nigeria 4 Argentina 214th November 2017 Nigeria coach dey hail how Super Eagles take beat Argentina15th November 2017 Super Eagles fans say 'Nigeria go win di World Cup'15th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 h... |
Kuanum Terrence, wey be President of Benue Youth Forum say even though di president visit na something wey im think of later, e no make any better statement wey sweep pipo for belle. |
NFF say dem go also get special recognition of legends from di Super Eagles 1994 squad. |
Delta no go fit depend on oil forever For di debate, a lot of di candidates share di same sentiments as pa oil. |
Di lady wey use di Google Maps add say her driver shine teeth from ear to ear say; "Ah madam, Google map don get Nigerian accent o". |
Customs gbab di 40feet container wey carry di military wears just afta two weeks di Command bin don arrest anoda container wey bin carry 4400 military wears for 31 July, 2018, Assistant Comptroller General of Customs Zone C, Sanisi Umar tell tori pipo for Onne Area Command. |
We no force anybody to build RUGA settlement - Presidency 'We no wan farm settlement for herdsmen' - Govnor Ortom Di leader say dem dey live peacefully wit dia host communities. |
"We go continue dis protest, Computer village na semi formal sector and already Lagos State ministry of wealth creation dey regulate us. |
Most importantly, all the praises & thanks be to Allah - the Most Beneficent, the Most Merciful. |
Wen dem kill am, im be dey travel inside one two-car convoy from Baghdad airport with odas including Kataib Hezbollah leader Abu Mahdi al-Muhandis, wey dem also killed. |
Another thing we de for inside dis tori Burundi beer, minerals drinkers complain of scarcity2nd August 2019 White farmers: Trump don order investigate into ''South Africa by-force land gbab''23rd August 2018 Why local rice cost pass foreign rice for Nigeria21st June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you... |
Mamman Daura finish im secondary education for Okene Provincial School in 1956. |
E bin come out for June dis year say any pesin wey get property wey dem suspect say na 419 dem use get am, dem no go allow di pipo wey get di asset fit touch am but e no mean say na goment come own am. |
Another thing we de for inside dis tori African swine fever outbreak don kill thousands of pigs, make farmers die of shock for parts of Nigeria10th June 2020 Coronavirus: Covid-19 no be di last pandemi? |
Russia 2018: Nigeria go play five friendlies Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Nigerian Football Federation don give Nigeria coach Gernot Rohr another contract Dis na as im talk say when dem go Russia, time go reach wey wives and girlfriends of players fit visit dem. |
Davido suppose know say Eko Atlantic no be event center 14 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Davido don rum abou three tours inside dis one year for world Eko Atlantic city reply afrobeat singer Davido on Wednesday say no be true say dem no allow di singer hold im concert for di... |
Another thing we de for inside dis tori Facebook: 'If you dey handle our data, you gats handle am well-well'23rd March 2018 Facebook go send Cambridge Analytica warning to users9th April 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Gh... |
And na plastic surgeon or breast surgeon go do am. |
Luke Shaw own goal na im hand Barcelona di advantage before di second leg next week for Camp Nou. |
Another thing we de for inside dis tori How much Nigeria government don collect for inside Abacha loot?5th December 2017 1:37 Video, Abacha: See how di former strongman run tins for Nigeria, Duration 1,378th June 2018 Video, ‘How Abacha take die’8th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ba... |
But according to one inestigative committee official, Yelena Markovskaya, "37 pipo survive - 33 passengers and four crew members." |
Dem find am guilty of rape, drug abuse and beating justice. |
Coronavirus: Nigeria mega churches arrange dia sef on top empty church |
#PrayersUp— Dr Wassiamal (@RiyaDivaMD) December 7, 2017 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 People are dying in Kumasi Academy and no one's making noise about it?— The Cat's Meow (@Oi_Penelope) December 7, 2017 End of Twitter post, 4 try reach out to di Ashanti regional health director Dr Emmanuel Tinkorang bu... |
"Sweet Sweet Codeine" na how pipo for cough syrup industry dey use codeine destroy di life of millions of young pipo for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Rivers state university 'cult clash' claim anoda student life31st July 2019 Video, Tina death: Her family share dia pain on how Tina Ezekwe die3rd June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Inform... |
From screening at the exit of the plane to possible isolation in a health facility, the level of preparation of our country is considered very satisfactory.— Dr MANAOUDA MALACHIE (@DrManaouda) March 2, 2020 End of Twitter post, 2 Till now cases weh deh suspect for coronavirus bi negative but goment say make kontri pipo... |
Police tok tok pesin for Rivers Police Command, Nnamdi Omoni say im sef see di pictures and im don contact di Divisional Police Officer to investigate and give am full report on di matter. |
One Nigerian doctor, Mrs Anire Asumah wey decide not to dey practice, say she believe say di quality of education wey doctors dey get for Nigeria don dey reduce, and dat one na part of di reason why dis doctors dey comot go other countries. |
Minister for Territorial Administration, Paul Atanga Nji bin tok last moon say na just a small number for terrorist and na just a mata of taim, deh go soon crush dem. |
"E get special feeling wey you dey get when you win something. |
Lulu tok say, ''(As soon as) I send di invitation, pipo begin call me, dey ask who di groom be, I tell dem say na surprise''. |
Di heritage site report say di U.S. Minuteman III intercontinental ballistic missile (ICBM) fit carry up to three nuclear warheads. |
But for di statement wey di military release, Musa say dem don arrest di kolo soldier and peace don return to di barrack. |
#GUICMR @MbomboSeidou@CAF_Online @Fguifoot1 pic.twitter.com/VP9Rs6G5tZ— Fecafoot-Officiel (@FecafootOfficie) April 28, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Congratulations to Cameroon @FecafootOfficie champions of #TotalAFCONU17 pic.twitter.com/bBJ5sC0MbD— CAF (@CAF_Online) April 28, 2019 End of Twitter p... |
#HOMECOMING pic.twitter.com/EHMrm8Rg1B— You Were At My Wedding Denise (@MvelaseP) April 8, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Me changing the Netflix password at 11:59 pm April 16th. |
BBC Pidgin don invite am too since two months ago. |
Wia dis foto come from, Ashu Kelly For about one year weh Ashu bi for Koweit na pastor bi di take e moni for Cameroon, and since weh e kam back for January 2017, e nova see de pastor till today. |
"But we still dey put effort to see say dem release Yunusa, i dey represent Senator Gaya for committee wey dey work towards that and even next week we dey go Bayelsa to continue work on im release and hopefully very soon.." Dis na wetin Mujahid tok. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.