text stringlengths 21 14k |
|---|
Cameroon national team stay for eight moon without team and minister thank Hugo Broos weh e bin win Nations Cup for kontri. |
Im and Oga Johnson don ask dia parliaments to back di deal. |
Nigeria Supplementary Election: Katakata, vote buying full ground remain |
UN refugee agency don tok say di centres bad "well-welll". |
Golden Globes 2020: Di winners and big loser of di night |
Another student, Denis talk say "de move go motivate students make dem fit report when lecturers try say dem go harass dem." |
Without the injury he wouldn’t have been shown a red card. |
Various govments for Ghana promise say dem go resolve de issue of flooding for these areas but flooding come turn annual challenge give Ghanaians. |
Dis na di result; Ovia South West LGA Total Registered Voters: 96369 Accredited voters: 24558 Valid votes: 23741 Rejected votes: 743 Total votes cast: 24484 APC: 10636 PDP: 12659 Cancellation dey for Ward 7 for one unit with 992 votes because of election violence. |
Skip Twitter post, 1 pic.twitter.com/OJWn3OOLS6— MacKenzie Bezos (@mackenziebezos) April 4, 2019 End of Twitter post, 1 Mr Bezos tweet say: "I'm so grateful to all my friends and family for dem to reach out to me wit encouragement and love... MacKenzie most of all." |
May his gentle soul rest in peace. |
Nigeria goment say Unity schools no go take part in dis year West Africa Examination Council until e dey safe to resume. |
But according to Minister for Parliamentary Affairs, Osei Kyei-Mensah-Bonsu, de reason dem for get dis new chamber be sake of when dem get full house, Ministers den others who for appear on de floor no dey get place seat. |
United Nations fit beg country dem to come up with new ways to handle di new reality of plenty people wey dey travel go other country dem? |
For 2014, Hefner son wey be Cooper, wey dey almost 40 years younger than Christie, enter big office for di company i. |
Im go lead group of six civilians and four oda military officers as part of plan to move to democracy wey go take 39 months. |
oronavirus: Five confam ways wey sure to reduce di spread of COVID-19 infections By Lioman Lima - @liomanlima BBC News Mundo 25 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di current pandemic don force pipo into way of life wey dem no expect so be norml Coronavirus don dey spread worldwide, ... |
Another thing we de for inside dis tori Presido Buhari don sign di 'Not too young to run' bill into law31st May 2018 Young people wey dey ginger other people for di world4th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovat... |
Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, Ruggedman: 'Why I enta Yomi Shogunle like house wey no get window', Duration 1,343rd August 2018 2:00 Video, #ENDSARS no be serious mata - Shogunle, Duration 2,0029th June 2018 Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria?11th June 2018 Special Tactical Squa... |
Another thing we de for inside dis tori Abuja gunmen kidnap: How police rescue some of a dozen pipo including pastor wey gunmen kidnap inside Abuja village10th September 2020 Buhari on "Nigeria food crisis": Spaghetti pasta, vegetable, Egusi soup to grocery & restaurants - "Food" prices go continue to increase inside N... |
Im no dey drink Diet coke, drink wey im like well-well. |
Another thing we de for inside dis tori Richard Gbadebo: How University of Ibadan 300 level student take die for soap factory30th July 2020 Facebook, Google , Apple and Amazon CEO's dey answer query of abuse of power - See di reason why30th July 2020 Arafat day: Why e dey important for Muslims30th July 2020 Top Tori FG... |
Anglophone crisis: Weti Patrice Nganang, Agbor Nkongho, Penn Terence tell US Congress? |
Yakubu Henrietta (Mrs.) General Manager, Corporate Affairs— FAAN (@FAAN_Official) June 22, 2019 End of Twitter post, 1 Just like Precious Eze wey no know wen im go land Lagos on Sunday, na so many oda business wey suppose connect to and from Port Harcourt Airport don chop disappointment inside wetin many passengers bin... |
"She advance well-well pass anybody for her time when e concern knowledge and understanding" of sexual sexuality, tok Dr Lloyd, even though las las "she sef no happy wit her own body." |
Dem don already start to dey do di Lagos-Kano Standard Gauge Railway and by 2019, e go dey carry reach two million passengers every year from Lagos reach Ibadan. |
Another thing we de for inside dis tori Lagos Explosion: Authorities don confam fire disaster for Abule Ado15th March 2020 1:44 Video, Lagos Explosion: How secondary school owner, wife, pikin, die for Abule-Ado incident, Duration 1,4416th March 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey ... |
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Nigeria Presidential Election Results 2019: How Nigerians, world leaders celebrate Buhari re-election INEC, di electoral joinbodi for Nigeria don declare President Muhammadu Buhari of di All Progressives Congress, APC, di winner of di 2019 presidential elections. |
The COVID-19 pandemic is far from over, so let's stay mobilized and protect ourselves— Dr MANAOUDA MALACHIE (@DrManaouda) June 24, 2020 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Cameroon identify number four case for airport15th March 2020 Coronavirus: Cameroonian student for China don... |
"Di referee need monitor to check if im dey right or wrong... For me, dis na di most important worry," Wenger tok. |
We go do am because dem deserve am." |
Saudi Arabia na di only country for di world wey forbid say make women no drive. |
before it’s too late #WeCantWashAwayBloodWithBlood— Rudolf Forka (@rudolfnf) July 12, 2018 End of Twitter post, 5 Cameroon Army tok-tok pesin Colonel Didier Badjeck say de video na fake weh som pipo just concortam for discredit Cameroon army. |
Di DPO wey dey in charge of Ikpoba Hill area say na case of fight between di deceased (Uwavera) and some jaguda pipo Plenti Twitter users dey wonder how dem kill Uwa for broad daylight and even inside church. |
Di NIDCOM oga madam send sorry message to di immediate family of Ms Salau wey die while she dey campaign against oppression and injustice. |
Disease X: WHO dey warn people of world epidemic |
You must be 18 to 35 years of age You must get valid ID card (International Passport, National ID, Permanent Voters Card or Valid Drivers' Licence) and get active BVN (Bank verification Number) Skip Twitter post, 1 Dear Applicants, pic.twitter.com/RdYzE357Wy— N-Power (@npower_ng) June 27, 2020 End of Twitter post, 1 Fi... |
Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 Nigeria don qualify for last 16 of Women World Cup Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt As di Africa Cup of Nations dey kickoff for Egypt on Friday, 24 African kontris with different nic... |
Depression: Di women wey dey tackle di sickness for Uganda wia dem get only 40 psychiatrists |
Dem suspend am afta dia meeting wit goment on Thursday evening. |
One ministry wey get direct impact for young pipo future na education and di budget for di ministry na 102.9 billion. |
Skip Instagram post, 4 I Ain't Sleeping When I Say I Got My Dream Car... A post shared by Cuppy (@cuppymusic) on Aug 3, 2017 at 7:28am PDT End of Instagram post, 4 Comedian AliBaba get Mercedes from wife. |
"Wetin don happen for Dapchi na wetin we suppose avoid, wey Safe Schools suppose learn lesson from Chibok, make sure say enough security dey for dose school....e dey clear now say Boko Haram dey target schools where school girl pikin dem plenty but nothing dey on ground to show say any policy to protect di schools bin ... |
Another thing we de for inside dis tori Buhari three years don bring suffer-suffer for Nigerians - Catholic Bishops8th February 2018 Atiku go crash price of fuel wen im enta office - PDP1st November 2018 Peter Obi: Atiku Abubakar don choose who go follow am run race for Nigeria presidency12th October 2018 Nigeria 2019 ... |
rbhaya case: Four men die by hanging for 2012 Delhi bus rape and kill kill 20 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images India don hang four men to death for di notorious gang rape and kill-kill of one young woman ontop bus for Delhi, in 2012. |
Nigerian Traders protest go ECOWAS to make Ghana open back dia shops Some Ghanaian lawmakers propose say make ECOWAS hold emergency meeting to resolve dis issue for West African where countries like Burkina Faso, Togo, Cote D'Ivoire, Liberia and Nigeria also prevent Ghanaian goods from accessing of dema markets. |
So BBC Pidgin fact check wetin really happun for Ughelli. |
Gana na indigene of Gbise for Katsina-Ala LGA of Benue state. |
For Nigeria, four years don waka for Chibok girls kidnap 14 April 2018 Boko Haram enta Government Secondary School for Chibok, Borno state, on April 14, 2014 and kidnap over 200 school girls, see foto as di mata don go. |
E dey very sad, I no get anything to say because I don leave evritin to God," oga Sharibu bin tell BBC as im voice begin shake. |
Another thing we de for inside dis tori 2018 World Cup: Locusts fit disgrace Russia - Official2nd February 2018 Harry Potter: Why dem name dis insect after im enemy?12th October 2017 Video, See how Insects na correct food for DR Congo30th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival... |
Di KPU tok tok persin say 272 election workers die sake of illness wey hit dem as dem overwork demselves. |
Five correct beach for holiday jolly inside West Africa Wia dis foto come from, Grace Ekpu/BBC Now na im dey take care of im mama and im say if im get enough money im go write im final school exams, "I go like to kontinu with my school but for now dis na wetin I dey do to survive," na wetin im tok. |
Real Madrid new manager na Julen Lopetegui Mourinho dey under pressure too for Old Trafford so if im leave e possible say di Portuguese manager fit go back to Spain to coach di team wey im manage from 2010-13. |
Meghan Markle don do her final show for TV series Suits |
End of Facebook post, 1 But Babawo say na di youths cari dia leg come meet am make im find dem sometin, and say some of dem no go school. |
Tiger Eye PI issue press statement on dema crew en murder dey demand say make authorities take action. |
And we start to dey do music together." |
Na so di state Commissioner for Higher Education, Prof. Patrick Muoboghare wey attend di meeting wey dem for take dis decision tell BBC. |
For 1973 dem organise di first sports festival for Surulere Lagos to take promote peace. |
But right now, authorities for Nigeria, United Kingdom and America don dey put eye for her bodi on top different multi-billion dollar fraud and money laundering offences wey dem dey accuse her for. |
How you fit survive pregnancy during dis coronavirus pandemic How long coronavirus dey last ontop surface? |
#whathapndng A post shared by What Happened Nigeria (@whathapndng) on Mar 9, 2019 at 5:02am PST End of Instagram post, 4 Pipo don come on top social media to react to di mata. |
Later in life, di scars fit form keloids, wey be growth. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis mata dey land even as di special lawyer Robert Mueller dey do investigate to see weda Russia join hand to help Trump win di election. |
UN report suggest say di attacks and killings of people with albinism dey increase during election periods "because of fake beliefs say dia body parts fit bring good luck and political power when dem use am for witchcraft rituals". |
Wia dis foto come from, Twitter/@actorleeminho Wetin we call dis foto, Lee Min Ho for di set of im recent drama The King: Aternal Monarch Lee Min Ho dey also sing Oga Min Ho don already get three music compilation for outside: The Day, Song For You EP and My Everything EP. |
Skip Twitter post, 2 President Buhari is ignorant. |
Lockdown for California mean say dem close im main production factory for Fremont and Oga Musk want make dem open am again. |
Floyd Webb and Deborah DeSnoo, filmmakers wey dey do di documentary on im life, believe say tok say im be slave na just tok-tok. |
Check out some of di tins to learn from di debate 1. |
Dino Melaye: For di third day now, police still tanda di domot of di Nigerian senator dey wait am 30 December 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@dino_melaye Wetin we call dis foto, Di lawmaker put dis pishure ontop twitter as evidence say police camp for im domot Nigeria police vigil for di Abuja house of di senator... |
Na on Saturday INEC announce say dem make mistake for di collation of Ningi wia issues bin dey four polling units wey get 2533 instead of 2533. |
E dey happun wen cells for pesin bodi begin grow pass di normal level wey e suppose be, come dey enta oda parts of di bodi. |
Na di kontri parliament elect oga Zewde afta former presido Mulatu Teshome resign just like dat. |
Skip Twitter post, 5 Maybe I'm a psycho or something but I feel like all Non-South Africans must go back to their original countries. |
Plateau State Commissioner of Police, Aide Undie, don do meeting with religious, government and representatives for Bassa Riyom and Barkin Ladi, make dem find solution wey go stop di back to back killing between herdsmen and villagers. |
De main cause for fistula na for born pikin for house or for place weh deh no correct hospital and maid wives no dey. |
If moni for courier services increase, e mean say di cost of goods and services go increase. |
I continue to be resolute and thank you for standing with us. |
Five Nigeria celebs wey do secret wedding Nollywood: Five people wey become star from pickin Check out how dem bi before and now. |
(@PaolaAudrey) July 20, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 If the DNC sees Kanye taking black votes from Biden, they will attack, and that's the trap. |
... 9 Novvember 2018 (Twitter post) Check say e correct Nigeria still be kontri wey get high poverty level and big gap between di rich and poor. |
himpanzee born pikin afta 'birth control' fail to work 25 September 2019 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, 29 year old chimpanzee, Natasha, wey dey live for Island sanctuary bin get contraceptive implant for bodi. |
Yestd he was at the Nigeria High Commission in London to take part in the 200-hour vigil campaign for release of Leah Sharibu after 200 days in Boko Haram captivity, dressed as a Nigerian,#FreeLeah pic.twitter.com/Bq7PmxdST5— Betty Abah (@bettyabah) September 6, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 She has ... |
Wetin we call dis foto, Na Kwalla uncle bin bail her comot for jail or she for born for jail "Ah go compagnie tell dem say make de lef e sista arrest e, den ah bi dey with belle one moon three weeks". |
Wetin pipo dey tok about Beyoncé for Lion King I no believe am wen Beyoncé call me - Yemi Alade Many fans begin clap and scream wen Ali climb stage for San Diego Comic-Con event to reveal say na im go take on di lead role of di day walker. |
Di draw go make David Moyes team take six points far from relegation zone while Chelsea fit begin comot mind patapata to play for Champions League. |
Another thing we de for inside dis tori I sell everything wen I get to go Europe - now I don come back house and I dey broke13th May 2018 Migrants Day: 'We no dey pluck money for oversea'18th December 2017 Di number of Nigerian doctors wey dey work for UK dey double2nd May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about ... |
Im say since im come back tins no be di same. |
She tok say some Nigerians wey dey live for China, particularly students don rush go di kontri mission office. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Some pipo dey call for President Keïta to resign ECOWAS don announce say anoda extra ordinary summit wey go include all di heads of state for di region go hold on Monday. |
Dis na wetin we sabi3rd September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,... |
Mr Museveni, 75, na one of Africa longest-serving leaders. |
Sri Lanka explosions: Easter Sunday bombing don kill at least 207 pipo 21 April 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Blast damage for di Shangri-La hotel for Colombo At least 207 pipo don die and hundreds of pipo wunjure for explosion for church and hotel for Sri Lanka according to reports. |
Waligwa play di role of Gloria, friend of Phiona who explained how dem take dey play chess to her. |
Ikorodu road to Maryland too don dey ready as di Federal Road Maintenance Agency do road surfacing for di road, Popoola add. |
Lassa Fever: How imams dey use mosques educate pipo about di disease for Kano |
End of Facebook post, 1 Killings for Northwest and Southwest Even though army bin kill woman and pikin dem for Far North region, de same army di do ndon for Anglophone regions. |
Okada ban in Lagos: See oda ways to move around lasgidi witout 'Okada or Keke' |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.