text stringlengths 21 14k |
|---|
If you understand legitimacy as against power, you'll know what the likes of @segalink are fighting for. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria army begin operation ‘ positive identification’ to gbab Boko Haram Nigeria army say operation ‘positive identification’ na to fish out criminal elements wey dey hide for villages and towns for Borno and Yobe states.22nd September 2019 Top Tori Wetin you suppose know about... |
Wia dis foto come from, iStock Many Nigerians like dis method of buying because dem no need enta market to buy wetin dem want but some pipo feel say dis tax go destroy e-commerce sector for Nigeria wey still dey try grow and discourage pipo from cashless transactions. |
Kano State dey practise Sharia law, sabi pipo reason say e go normal say one of di most important political positions for di state go be di Commander of Hisbah wey be oga kpata-kpata for sharia compliance for di state wey get 16.3 million pipo accordingto di 2006 census. |
So e no just end to teach pipo wey wan marry wetin to expect and how to treat each oda for marriage, like pre-marital counselling, e dey also important say origins, background and tins wey get to do with health dey settle. |
Di case make Iran to begin legal proceedings against US for di International Court of Justice for 1996. |
Paracetamol and ibuprofen: If di baby dey in pain or get small temperature (less than 38C or 100.4F), parent fit give am sugar-free painkilling medicine wey dem make especially for babies and young pickin. |
Another thing we de for inside dis tori Kidnapping: “I no sleep for 62 days, President Buhari no dey fit sleep”3rd July 2019 Two police officers die for di hand of jaguda pipo for Port Harcourt1st July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hou... |
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Pipo wey bin dey ride bicycle dey ground after di motor jam dem But im broda Abdullah Khater say Salih na "normal person" wey get correct ideas and no be member of any religious group. |
Also, deh kill security agent for Mbonge health unit for Southwest region. |
Nwokocha come with di N1.1million to pay cash after she don see di pikin from anoda woman, Anty Ify wey suppose bring di pikin before dem catch dem. |
E be like say na wetin vex plenti fans be dis wey make dem enta social media to yab Pogba, as some don say im for don leave di club during summer transfer window. |
E come start to dey show symptoms last week and one nurse come begin treat am for house. |
Many Nigerians talk say military no get right to dey monitor social media. |
: City authority explain foam chemical reaction wey pipo mistake as snowdrop10th July 2020 Nigerian schools resumption: West African Examinations Council reply goment U-turn on WAEC examination time table - See wetin go happun next10th July 2020 Magu: DSS arrest of EFCC Acting Chairman no be true, but di corruption pol... |
Wia dis foto come from, Nigeria Police Wetin we call dis foto, Police bin say dem trace one moto wey cari sticker plate number wey dem write "SARAKI" "Kwara, State of Harmony" to goment house for Ilorin Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki vs Inspector General of Police: Di tori so far6th June 2018 Off... |
While suicide rates dey fall, 4,500 pipo dey take dia own lives every year. |
Stay-at-home mum: 'To be professional housewife na my choice' Dem no support media player for your device Stay-at-home mum: 'To be professional housewife na my choice' 25 July 2019 Housewives or 'stay-at-home mums' as odas dey call am na sometin wey don dey society tey-tey. |
End of Facebook post, 1 'Ghana voters register move from ECOWAS status to United Nations?' |
Di host, Helen Oyibo, wey be BBC Pidgin senior journalist, also ask dem kwesions on top some problems wey dey di state and issues wey dey affect citizens. |
Enough maize to feed di whole kontri Onto say one man food na anoda man posin, Association of Nigerian Maize Farmers say dem dey happy wit President Buhari decision to close borders as e don make dem happy with price of maize. |
This is an example of someone being deliberately obtuse. |
World number seven Japan win di World Cup for 2011 and carry second for 2015, while European champions Netherlands fit also challenge for di title. |
Ghana Police early dis year arrest one suspected Nigerian kidnapper who break jail under di watch of seven officers. |
Skip Twitter post, 1 The Nigeria and Union Labour Congress should be tactical and realistic in making demands. |
My friend and fellow Bison Chadwick Boseman was brilliant, kind, learned, and humble. |
Di dean for student affairs, wey be Dr Suleiman Kankara, say dem hire charmers after dis snake report. |
Wia dis foto come from, @govborno/Facebook But one eyewitness tell Borno State govnor, Babagana Umara Zulum wen e travel go Faduma Kolomdi village for Gubio local goment area say "na insurgents carry out di attack and dem even steal 400 cattles". |
We no longer think say to get man of awa dream we need to bleach"Oni tok. |
Anglophone crisis: Beta for stay house as confusion dey around Fako 'lockdown'- resident 4 April 2019 Wetin we call dis foto, Pipo of South Cameroon don dey face may katakata as separatists wan leave Cameroon create dia own kontri. |
Wetin we call dis foto, Jamilu Shehe "No be say I dey disrespect Sultan or anybody, but since I small I no dey start fast until I use my korokoro eyes see di moon for new month and na so e be for di end of Ramadan too," im tok. |
Even with di challenge, some of those wey don enter Nigeria dey look for jobs to continue dia life, some dey go back to school while odas dey pick up new profession. |
In di past months gbas-gbos don dey happun for di state after di APC deny Godwin Obaseki ticket to run for anoda term under di party before im port go join di opposition party. |
residency - RUGA settlement: We no force any state to build am - Presidency 1 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria gofment say dem no dey force any state for di kontri to build Ruga settlement for cattle herders. |
Another thing we de for inside dis tori Shiite protest: Pipo die, others wunjure for Abuja Di Islamic Movement of Nigeria don tok say eleven of dia members don die and 30 odas wunjure on Monday.22nd July 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Dura... |
"From weti weh ah di see, elections go bi na miracle for de two Anglophone regions", Kemende tok. |
Another thing we de for inside dis tori Senator Elisha Abbo: PDP condemn, Atiku Abubakar want apology from Nigeria lawmaker wey attack lady for CCTV footage3rd July 2019 Elisha Abbo explain why im attack lady for CCTV footage2nd July 2019 Elisha Abbo: Court grant di senator 5 million Naira bail on top accuse of assault... |
So as tins be so, e dey safe to say na Victor Giadom be di duly recognise acting national chairman of di APC, by Nigerian law. |
Ibrahim Agboola Gambari na ogbonge scholar-diplomat wey don hold top-top positions for di joinbodi, according to informate wey United Nations put ontop dia website. |
Another thing we de for inside dis tori Oby Ezekwesili: ACPN don disown dia party candidate to support Buhari24th January 2019 Oby Ezekwesili: ACPN candidate don step down from presidential contest for Nigeria 2019 Election24th January 2019 Oby Ezekwesili don launch presidential campaign to shake Nigeria economy7th Jan... |
Another thing we de for inside dis tori Akinwunmi Ambode fit dey inside hot soup for Lagos as 2019 election dey road12th September 2018 Femi Otedola neva collect form to be Lagos State govnor - PDP11th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey ... |
E hard to say how many leopards dey for East Africa because dem dey very secretive. |
We no be professionals but we go fit get information within our community give you." |
Observe if di pesin dey drive faster dan before, dey abuse alcohol or drugs. |
Justice Taiwo bin ask Sowore and im camp to return back to court on 21 September regarding di case. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Nigeria National Assembly emergency meeting fit be to avoid shut down7th August 2018 House of Reps wan override President for Electoral amendment bill15th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and... |
Im predecessor Jan Siewert win just one of im 19 games as boss, wit Town now set to appoint di fourth full-time boss since January 2019. |
Meet boys who dey convert cassava to electricity Dem no support media player for your device Meet boys who dey convert cassava to electricity 19 June 2018 Two brothers who dey eastern region of Ghana afta introduce innovation for Ghana for di first time as dem dey generate electricity from cassava. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 What about immune drugs? |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?, Duration 1,001st May 2020 Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect you from Covid-19?21st May 2020 Coronavirus - Virus: COVID-19 Infection di daso high as Cameroon confirm total of 13 positive cases18th Ma... |
For 1987, im cancel di office of prime minister to become president instead. |
Media take note— Senator Dino Melaye (@dino_melaye) January 2, 2019 End of Twitter post, 2 Instead, di senator use video wey im do to wish pipo happy New Year ontop social media, take ask for divine epp and for di general public to torchlight im mata. |
Yobe state na one of di state dem for inside northern Nigeria wey don suffer plenty terror attack dem. |
People wey dey support dis kain ceremony say e dey important to love oneself and di society suppose accept dem like that. |
"Di pipo wey go benefit no be only Fulani herders but everybody wey dey do animal business, di Federal gofment dey plan dis wan in order to address open grazing of animals wey dey cause security palava for both farmers and herders." |
We di check who dey behind Cameroon 'fake' TI election observers |
There are hardworking men and women everywhere in Ghana. |
According to di application, dem dey spell di word with three "r" but she also wan trademark Okurr so no pesin go fit use am do fake tins to dey sell. |
To make am worse, di scammers cancel dia return tickets. |
Fourteen lions don escape from South Africa national park Tiger escape from wildlife park, enta pesin house to sleep Dis attack happun for di Mahala View Lodge near Cullinan, wey be Leon van Biljon house. |
VVF na condition wey dey di bladder to discharge piss inside di vagina. |
South African Rand don gain power by about 3% since when tori begin go around say Ramaphosa fit be winner of di election. |
Ufuoma Mcdermott share her IVF story Di multi-award winning actress tok say: 'If you watch Nigeria feem, somehow di money go come back to you'. |
Also, plenty people no dey quick go hospital because dem no get money, or di hospital too far. |
Esmond add say dis experience happun to come be di coldest ever record winter wey im don use e eyes take see. |
Skip Twitter post, 1 President @MBuhari this afternoon, received in audience President of Guinea Bissau, H.E. |
13 trillion GPS points from their users (turning off data sharing is an option). |
She say "sometimes pipo go tell our colleagues to promise say dem go come wit dia female colleagues to cover event before dem go give dem di infomate dem dey find". |
Netflix say dis information dey available for dia members wey wan cancel and dem go delete all di information once di customer send request through email. |
André Onana: Ajax goalkeeper don ready to follow Kanu and Finidi for back 8 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Meet di Cameroon and Ajax number 1 goalkeeper wey dey confident say time don ripe for im club to return to European glory 24 years afta dem last win di Champions League. |
And even if e Melaye dey wit Police wey want make e give statement, e fit demand say make im lawyer show first before e write anytin down. |
Madagascar President Andry Rajoelina don catch di world attention wit im 'herbal drink' wey im say dey cure coronavirus. |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Di states wey Covid-19 neva enta Di 36 states for di federation plus FCT don get record of coronavirus. |
Di Nigeria Football Federation bin first release names of 30 players wey dem dey look eye to cari 23 go Russia, and e be like say afta di friendly game against DR Congo on Monday, di coach Gernot Rohr don dey make up im mind. |
End of Facebook post, 1 ''For di months to come, under our leadership, NSIA go launch two Modern Medical Diagnostic Centres for di Aminu Kano Teaching Hospital, Kano State and di Federal Medical Centre Umuahia, Abia State," Oga Buhari bin tok. |
Deputy Chairmo of NCAN, Chuckwuemeka Nwajiuba, say di group wey buy di Expression of Interest Form for di president na like three million Nigerians and say some of dem contribute small money like N68 to fit buy di form. |
Vaccines dey prevent infections and di best way to do dat for now na to get correct hygiene. |
Meet di security men wey return bag wey money full inside Dem no support media player for your device Meet di security men wey return bag wey money full inside 31 August 2018 BBC don tok to two security men for Nigeria Murtala Muhammed International Airport wey collect beta accolade from President Buhari for wetin dem ... |
'My parents tell everibodi say I don die' |
Romeo and Juliet don land for pidgin Dem no support media player for your device Romeo and Juliet don land for pidgin 4 July 2019 You remember di famous Romeo and Juliet play by ogbonge English writer Shakespeare? |
However, my sole focus na on di job wey dey my hand now, to prepare for di seaon wey dey front. |
pic.twitter.com/2SuPiFcBj5— Brown Barry (@indianparker) November 29, 2017 End of Twitter post, 4 Avengers: Infinity War suppose enter UK cinemas on 27 April 2018, den US cinemas like March 4. |
Government say tax payers go now pay all kinds of money through ATM and online transfer at their own time plus say di process now na every day, anytime, including weekends. |
Skip Twitter post, 1 Congrats Morogegewonuola@TeniEntertainer This is just the beginning of greater things to come Oke oke Loma ma lo Oju buruku o ni wo e o aburo mi Oga wo e lato ke oru And he is pleased Ta motor e pinpin Go on soun Kosi ya werey pic.twitter.com/bAdZWqsCzL— Niniola (@OfficialNiniola) January 6, 2019 E... |
Di 15 serious tweets wey Buhari drop for 2017 Abdulmalik Fahd Abdulmalik 1 January 2018 New Informate 2 January 2018 Wia dis foto come from, Getty/BBC Wetin we call dis foto, President Buhari bin try dey active for social media as im dey share things wey happen for im government As 2018 don land, e go soon reach three... |
Nigeria: Why government wan start jollificate tax Ontop of dis one, Fowler say FIRS dey hope to make between N750billion to N1trillion from all di companies plus business dem wey dye dodge to pay tax or refuse to take advantage of di federal goment tax amnesty programme. |
Tori be say thugs attack di workers wey dey protest and dem rush some of dia members to hospital afta di attack. |
Im first voyage nearly end for disaster as pirates attack im ship and set am on fire. |
From di one wey dey about superheroes to Nigerian mafia family and comedy feem - fans don see some really good feem dis year. |
''If you wan contest for elections after you join di party, procedures dey'', he tok. |
Dem no support media player for your device Valentine's Day: "Why you feel say I no fit find true love?" |
'23rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration ... |
pic.twitter.com/mShx5BERFI— issbama (@PatriotsGirlUSA) October 3, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 This is the best picture I have of you, it speaks million, it's inspirational and motivational. |
Yaw get some much faith for comedy sotay im no mind if im pikin enta di family business. |
Another thing we de for inside dis tori Brexit latest: I dey confuse... wetin dey happun now?15th January 2019 UK Brexit palava: Boris Johnson don resign9th July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?25 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ada Hegerberg, na di biggest star for women football. |
Uganda, wey be neighbouring kontri don also record some cases. |
Dis killi killi dey happun few months afta anoda police officer shoot and kill anoda lady Linda Angela Igwetu wey be corper wey dey serve for FCT. |
Im tell di pipo wey dey work on di album make dem no do kerewa if dem never marry For im interview with Zane Lowe of Beats 1, Kanye tok say im tell pipo wey dey work on di album say make dem no sleep with pipo way dem no dey married to. |
pic.twitter.com/YHPewqk2IK— Honneur et Fidélité - Armée Camerounaise (@HonneurFidelite) October 22, 2019 End of Twitter post, 1 No bi de first taim weh deh di put pesin e head for road for Bamenda and wen e happen pipo di automatic park for fear say army go arrest and torture all man for de area. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.