text
stringlengths
21
14k
A lot of people seemed angry about the show, some were happy.
She say di agency no only wan steal dia stamps, but also dia ideas, wey dem don work for since 2016.
Di judgment dey come few weeks afta di Supreme Court dismiss di appeal wey former aspirant of di Bayelsa governorship election under di People's Democratic Party (PDP), Timi Alaibe, bin file to challenge di victory of Senator Diri for di November 2019 election.
Times Higher Education World University Rankings 2021, latest rankings for Africa, Asia Europe, America regions
Nigeria lawmakers don block paternity leave bill Oga Ngige tok say employers of labour no go fit sack women say dem marry or dem get pikin.
Di new housemates wey dey enta di house no go observe social distancing.
#Lebanon pic.twitter.com/DJ4zPB8nst— Abir Ghattas (@AbirGhattas) August 4, 2020 End of Twitter post, 3 United Kingdom UK Prime Minister Boris Johnson express im readiness to help Lebanon in any possible way.
Falana say wetin dey ground now na for di judge to sign di release warrant.
Why Gambia deport 69 Senegalese 21 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, No be today wey Senegal get illegal immigrant for other country Immigration authorities for The Gambia don comot 69 Senegal people wey no get paper to stay, from the country.
But di senator say di video wey di online tori pipo publish no dey complete and e say dem suppose balance di report.
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 "I dey even vex say I gats defend myself ontop some wey no true and dey stupid."
Di novel talk about one man Okonkwo and how im grow for im community plus di time wey Britain show for Igbo land and how e affect all dia Igbo community.
Kwesi Arthur Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 When plenty musicians don give up, dey wait for next year, Kwesi Arthur don release new music wey don already dey trend for Ghana.
Na disgrace if di same kontris wey we dey always support try scata our chance.
For yi, hate speech no bi only de word, but if you marginalise some man e di feel inferior, and some pipo weh deh di commit crime na for seka say deh no pass through hate speech.
Ariana Grande fans no like di way Pastor hold her for bodi Morgan sharperly reply back: Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Ellen and Little Mix both share dia support for Ariana and her mama.
One 1929 agreement alias treaty (and anoda one for 1959) give Egypt and Sudan rights to almost all di Nile waters.
Former UN Secretary General Kofi Annan don die 18 August 2018 Wia dis foto come from, Adam Berry/Getty Kofi Annan wey be former United Nations Secretary General wey win di Nobel Peace Prize for humanitarian work don die at di age of 80.
Five tips to enjoy kerewa wit condom EFCC convict 1,245 pesin including three Governors for 2019 - Magu Dem say since na mainly youths go follow participate, dat na why dem name di event: "Nigerian Youth Walk against Corruption."
"Wen we gbam am come lock am up, we come realise say na di same pesin wey dey our wanted list for Osogbo.
In a statement wey im release, di governor say im no see anything bad for military operation wey dey go on for South East Nigeria but im go like make di military observe international rules as dem dey do am.
Another thing we de for inside dis tori Asamoah Gyan file for divorce, he wan DNA test to prove say en kids be en own true-true30th October 2018 Asamoah Gyan don return to Ghana squad1st October 2018 FIFA World Cup 2018: Why black managers no show face?22nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as...
Another thing we de for inside dis tori UEFA Champions League: Five things wey happen for Tuesday night11th April 2018 Juventus v Real Madrid: Buffon dey ginger!2nd April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey ...
Di slogan of di advert dat year na, "Di new Honda Accord, End of discussion".
She call am "Di Rainbow River wey get Magic Powers" and e dey about how rainbow come be wit different colours.
8 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, As part of dem jolly on top International Women Day for Kenya dem display women wey dey fight taekwondo E dey common to hear pipo, most times men ask: "No be now now una bin celebrate Women's Day?
Dem also say make Cas no worry cos dem go implement di law wit "care and compassion."
Another thing we de for inside dis tori Zindzi Mandela death: Nelson Mandela daughter Zindzi die at di age of 59 - See tins wey you need to know about her13th July 2020 Jada Pinkett: 'Entanglement' wit August Alsina no be di only mata she don address for her marriage wit Will Smith - See how dia ova 20 years marriage g...
Wia dis foto come from, Facebook/Chima Ikwunado Wetin we call dis foto, Chima Ikwunado Meanwhile, Police authority for Rivers State don redeploy di E-Crack Commander, SP Benson Adetuyi to Police Headquarters Port Harcourt so dem go do impartial investigation for di team.
From ‘Commissioner General’ Mahama to Akufo-Addo aka ‘King Promise’ You go hear am as he dey command "move back, move back" for di video inside.
Mans Not Hot fit dey siddon for number 11 for di singles chart, but confusion still plenty about where Michael Dapaah stop, and Big Shaq begin.
Germany coalition talk: Merkel ruling party and opposition SPD don agree deal 7 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Germany Chancellor Angela Merkel Germany opposition party, di Social Democratic Party (SPD) don reach agreement to form coalition government with Chancellor Angela M...
For di interview Mourinho tok about player power, and di way wey im tok di matter dey like clubs need to dey protect dia coach dem wit director of football- something wey United dey try do now for Old Trafford.
E dey collect old-old cars wey pipo dey call 'vintage'.
'I dey 28 years and I neva get orgasm before' Australians say dem want gay marriage E tok say, "I still dey feel pipo wella, like romantically, I still fit say dis girl fine, but e no go reach my brain to di point say I wan nack dis babe."
Di Govnor wey be Nigeria former Minister of Mines and Still until July 2018, win about 70 percent of di votes to win di Chairmanship of di Govnors Forum.
Dem dey claim say recently di situation don worse pass before both for di one wey concern di number of attack and kidnapping wey di group don do.
https://t.co/konc2qYM8Y— Abubakar Bukola Saraki (@bukolasaraki) April 1, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Issues like the senseless killings, assault and extortion of everyday Nigerians by some ‘bad apples’ in the Police Force is what prompted @NGRSenate to introduce and fast-track the progression of th...
She say she "sincerely apologise for every action wey she take wey lead to dis point and she take full responsibility for it all.
Emmanuel Eboue: See other celebs wey don dey take suffer baff now 26 December 2017 Footballer Emamnuel Eboue wey just announce say im broke don get second chance after Galatasary im former club say dem go give am job; BBC Pidgin don look other celebrities like Eboue wey don get dis kain blessing.
Australia: See woman wey nearly die for train Dem no support media player for your device Australia: See woman wey nearly die for train 25 November 2017 Australia dem Victoria Police bin release CCTV footage on 23 November 23 wey show one woman dem dey drag comot from train tracks just small time before train reach one...
Yobe State government bin point finger give army say na like one week wey dem comot di town na im di attack happen.
Di passport go also allow dem carry wetin dem dey call diplomatic bag wey be say security pipo no go fit check and dem no fit seize am.
NYSC: Davido, Falz, oda top Nigeria artiste wey don serve dia fada land Davido wan develop young artistes for Rivers State Davido wey graduate from Babcock University for Ogun State wia im study Music dey among di 2152 batch of corps members wey take dia oath for NYSC Orientation Camp for Lagos.
Goment for e release di instead cosh na Tiam Abdoulaye, say how e go kweshion president, for kontri weh e get correct relationship wit Cameroon.
A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on May 20, 2018 at 6:47am PDT End of Instagram post, 1 Davido don get beta month of May afta im get one million views for im assurance video in 24 hours, come collect nomination for Best International Act for di BET Awards.
Family bury Afiri for Saturday inside fear as separatists warn say deh go deal wit any man weh e dig de grave.
More than 24 hours after Accra Circuit Court issue warrant for di arrest of CEO, Nana Appiah Mensah, dema PRO come talk say di Menzgold boss dey outside di country dey work to raise monies which he go take pay en customers.
"Di result of each ballot and di votes of our members dem for FIFA Council go dey open for everybodi."
Wia dis foto come from, Basil Mbaye Wetin we call dis foto, Boundouma Buea, separatists burn cars E insist say Limbe for Fako Division no fit do feast wen mami dem dey for bush, weh plenti pipo don die for seka Anglophone crisis, wen towns and villages di burn.
Na just Monday Weah enter office and im promise to fight corruption.
SERAP ask President Muhammadu Buhari to within 14 days order im Justice Minister Abubakar Malami or di kontri corruption to torchlight di video.
Another thing we de for inside dis tori ‘Our ambition na to win gold for senior Olympics’21st April 2018 Georgia Oboh na first Nigerian golfer wey go compete for Youth Olympics20th April 2018 Arsene Wenger: See wetin pipo dey talk20th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours w...
Dem report say 48 pipo bin die for di fire and tok say dem no go like make dat kain tin happun again.
Dis she say go help di pikin dem develop good reading culture.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, McLaughlin be di first person to win two times for di Gatorade National High School Athlete of the Year Award, she be di youngest person wey don go Olympics for track and field for US since 1972 and she dey hold di junior world record for 400m hurdles.
After dem ask which party candidate dem go vote for if election happen the next day, 12 percent say be undecided about who dem go vote for, wey 19 percent no answer de question.
Aside from di card reader dem dey use authenticate and accredit voters, dem still dey collate, count and announce result manually, Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Africa leaders wey don tey kakaraka for office23rd October 2018 Opposition leaders wey form dia own government11th December 2017 Top T...
Professor Iwu wey be former INEC Chairmo dey face four counts charge of concealment, fraud and money laundering wey reach N1.2bn wey Economic and Financial Crimes Commission nack ontop im head.
For exclusive interview wey she do with , na im she talk say: "di fact say I enter dis list mean say market dey for dia and we dey plan to enter dia.
Skip Twitter post, 6 The attention of the Honorable Minister of Interior, Lt Gen (Rtd) Abdulrahman Bello Dambazau, has been drawn to a report on the recall...— MOI Ops (@MOI_Operations) October 22, 2017 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 ...of the wanted Pension Boss Sackedfor alleged Corruption, published on ...
World leaders don dey worry about how North Korea test their biggest nuclear bomb on Sunday September 3.
E say dem don carry di women go dia shelter for rehabilitation.
On Saturday, French embassy for Zambia also hala say make dem arrest Olomide.
Catch Brandy vs Monica 'The Boy is mine' battle inside five posts wey summarise di gist Five feems wey September 2020 dey bring for movie lovers Meet VMAs 2020 winners & Chadwick tribute for MTV Video Music Awards See Chadwick Boseman many popular movies to watch & remember di 'Black Panther' hero Dem no support media ...
"Di fact say say una fight wit university wey una love na sign say una fit use una education to improve di world una dey enter."
"By dis morning we don send for all di teams wey dey operate for dat area to come for meeting, to brief us on wetin happun," im tok.
Wia dis foto come from, FREDERIC J.
See African kontries wey coronavirus neva enta Chloroquine fit control Coronavirus?
Make we see as different celebs take follow di mata.
Another thing we de for inside dis tori Police rescue two Canadian girls wey dem kidnap for Ghana12th June 2019 Ghana Police release opposition NDC Chairman, dem seize en electronic gadgets for further investigations12th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment...
Of course dis na personal mata and e fit no just be for you.
August bin tok on top im relationship for interview wey im do to promote im new album wey e call "The Product 3: stateofEMERGEncy".
hild rights bill: Kano goment no wan talk wetin dey happen Mansur Abubakar , Kano 22 May 2018 Wia dis foto come from, Rapheal Nathaniel Kano state goment neva tok wetin dey happen to di Child Rights Bill wey dey hang for the state almost 15 years wey National Assembly pass di bill at di federal level.
Constitutional Council na de only institution weh fit regulate institutions dem for normal taim and also if president no dey, e add.
Ecowas meeting for Niger elect Nana Akufo-Addo, President of Ghana as new Ecowas Chairman
Keep calm read wetin we sabi so far Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 3 April 2020 Wia dis foto come from, Twittwr/Lagos State Govnor Wetin we call dis foto, Doctors for one Isolation Centre inside Nigeria Bizness Capital, Lagos wey dey total lockdown from March 30, 2020 sake of Coronavirus One French research join...
Some of dem no dey fit tok, so dem dey prefer to do sign language.
Im na di CEO of leadership development institution, Gemstone Group.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One opposition soldier wey dey waka inside Thonyor for Leer, South Sudan on 11 April.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, France: President Macron no popular like before For di talk, he talk say France go get special representative wey go arrange as migration dey happen.
Skip Twitter post, 4 I am glad to have been at this forum with our very own Nigerian stars and members of the Creative community.
Another thing we de for inside dis tori Ethiopia don ban adoption from oversea American actors Brad Pitt and Angelina Jolie dey among di thousands of people wey bin adopt pickin dem from Ethiopian.10th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey do...
See tins wey you need to know about her - Zindzi Mandela death: Nelson Mandela daughter Zindzi die at di age of 59 - See tins wey you need to know about her 13 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images/President Cyril Ramaphosa Wetin we call dis foto, Zindzi hersef na ogbonge freedom fighter since when she be piki...
E tell di BBC say im plan to call pipo from space.
But clearly, some oda tins wey no pure bin dey happun inside di place.
Im popular novels na The Remains of the Day and Never Let Me Go.
Oga Lamin say authorities no wan talk too much because: "we go must first enter di school for Dapchi.
The Roof came off, POP soaked and it was raining directly into one of the guest rooms upstairs and luckily The person sleeping in the room was not hurt.
For viral video wia she announce di end of di seven years marriage, di actress say she dey comot wit her life.
ria 2019 election: Di ruling party say Buhari na dia only candidate 12 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria ruling All Progressives Congress (APC) don declare say dem no sabi anybodi except President Muhammadu Buhari as presidential candidate for 2019 election.
Prof Sir Hilary Beckles, vice-chancellor of di University of di West Indies, tok say di university decision na ogbonge step to recognise how dem take follow do slavery before-before.
Stop more dan 50 pipo for gada for public for 15 days as from March 18.
For state broadcast, e talk say dem don report 102 cases wey dem think say na Lassa fever for eight local government areas for di state.
I don promise myself say dis na my own way to contribute to issues wey dey affect my state," im tok.
Say although e dey behave like member of PDP, e collects money from APC and do wetin dem wan am to do.
Nigeria na im follow six appearances from 1994 (if we count Russia 2018 join).
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Anne tok say because all fingers no dey equal e no dey fair to share bill Around five years ago, my friends and teachers show me new tins wey make me start to dey tink dis mata again.
Osiberu feem, 'Isoken' win di Best Nigerian Feem, Best Costume Design and Best Actress.
Which category of pipo no go pay tax again?