text
stringlengths
21
14k
Princess Sade Disney new film, wetin pipo wan see Black Panther: Part 2 dey come Dem say e shock dem how dem take remove am 10 days ago.
Nigeria don reveal dia squad wey go play Brazil But for Cameroon side, Fabrice Ondoa, weh e kam back afta long taim save plenti sharp ball weh deh for shake net give advantage for Tunisia.
Another thing we de for inside dis tori Ethiopia don ban adoption from oversea10th January 2018 Why Ethiopia Prime Minister Hailemariam Desalegn resign15th February 2018 Sahle-Work Zewde don become first female president of Ethiopia25th October 2018 Video, Ethiopia food palava don worse20th September 2017 Top Tori FG b...
But even as e don do dat one, e get some things wey no too dey clear to many Nigerians.
Oxfam say Nigeria five richest men fit end di kontri poverty 3 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria senate presido Ahmed Lawal wit two men wey hold moni for di kontri: Aliko Dangote and Jim Ovia Di five pipo wey get moni pass for Nigeria fit end poverty for di kontri, one ...
Another thing we de for inside dis tori UN Day: Women dem no want violence25th November 2017 100 Women: Female leaders dey improve other women life?11th October 2017 Video, Politics dey women high heel matter17th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate...
Nigeria Police deny say dia officers protest for Maiduguri
"Dem never honour me like dis for my life.
"I no get wetin to sustain me and nobody to help me" "I suffer well-well.
ria Table Tennis federation don sign 3 years Gewo kit deal 7 May 2018 Wia dis foto come from, NTTF Wetin we call dis foto, Team Nigeria wit dia new kit Di Nigeria Table Tennis Federation, NTTF, don sign three year deal wit Gewo to kit up di Nigeria team both junior and senior to compete for major competition dem around...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "We don carry some go psychiatric hospital" Im also talk say some of dem don get problems because of di suffer wey dem suffer for dia journey for Libya.
End of Facebook post, 2 Di death threat shock people sake of media freedom dey Ghana but with these threats, menerz make worried but hope say current government no go entertain any such threats on media.
Some of di things wey US President Trump talk for im speech President Trump talk say im go destroy North Korea "totally," if dem pose as threat to countries wey dey close to di United State of America- wey bi their allies.
If we fit find anybodi wey dey happy with di economy, na di politicians dem," dis na wetin Professor of Econometrics and Financial Economy, Ayodele Momodu, tell .
Some relatives say di punishment wey court give am too small .
Even for moto sef, reports say taxi drivers dey beat women.
He say "we work to empower our young pipo for di future wey lie ahead.
''Also government lie big lie when dem first talk say dem don rescue di Dapchi girls'.''
ASUU Strike: Goment no care about scholars if dem fit put us for hunger strike" — Professor Ogunyemi
Another thing we de for inside dis tori Pipeline explosion: Seven more deadi bodi don appear from explosion for Kom Kom24th June 2019 Ijegun fire: '12 of my relative burn inside di pipeline explosion'8th July 2019 Benue tanker explosion: 40 pipo die and 60 odas injure for di accident2nd July 2019 Top Tori FG ban FSARS ...
Dem no support media player for your device May 29: Buhari first term favour education?
Two of di journalists from Nigeria na Kemi Alabi and Kiki Mordi wey burst two different lecturers from UNILAG.
Dis na because one Federal High Court don jail one former government oga for 40 years because of corruption.
But di local officials don surprise us wen dem decide to comot di bodi from gave sake of di regalia," Oga Mutamba tok.
Richard Harris Dr Harris, wey from Adelaide for Australia, get plenti diving experience.
Another thing we de for inside dis tori Video, Why doctors dey for Nigeria government6th September 2017 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 'President Buhari dey travel go meet London doctor wen Ni...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Army don launch 'operation Crocodile Smile'2nd October 2017 Nigeria: Army officers dey drag government go ECOWAS court3rd January 2018 Nigerians dey react as Army wan fight secessionists12th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SAR...
Di measles, mumps and rubella (MMR) vaccine wey dey na from di weakened versions of those viruses wey no fit cause full-blown infection dem use.
Free story books don land for school pickins for West Africa Dooshima Abu , Abuja 17 March 2018 Wetin we call dis foto, Dem camp di writers for just one week to help arrange di stories for school pickins School pickins dem for Nigeria and oda West African countries now fit get free story books for dia different local l...
Di last time na Pope John Paul bin go for 1979.
Another thing we de for inside dis tori Wetin make IG go meet Buhari?14th March 2018 NYSC certificate: PDP want make Buhari sack Finance Minister Adeosun ontop forgery8th July 2018 How $43 million mata take waka2nd November 2017 Nigeria: Corruption mata wey still dey President Buhari table25th October 2017 Top Tori FG ...
Everyone is scared to go out, a local has just revealed.
Dem don also kidnap one former junior minister of justice, Emmanuel Ngafesen, dem never still take eye see am.
To add to those wey die, na so three others wound seriously.
ovenant University: One inch hair, no bia-bia and oda ways to be di 'Total Man' 6 April 2018 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Na pictures like dis one comot from Covenant afta dem cut students hair anyhow Na so so 'rat chop' hairstyle na im many students for Covenant University dey carry for dia ...
Siddique, wey study Brasenose College, say im 2:1 degree result make am no dey successful for im law career and say e don make am suffer from depression.
Na so she shaparly go hide herself for her room and na later she gada liver to come out.
"You fit really do am wit act of Congress, but now dem dey say I fit do am just wit an executive order."
Tori pipo Variety report say Netflix bin win "bidding war wey dem bin narrow down from six major studios to three - Netflix, Amazon and Disney".
Charlotte weh na one of judges for 'The Voice Francophone' with Asalfo, Lokua Kanza and Singuila, say after 10 years, de challenge na for continue for sing song weh fans deh go laik.
Two migrants wey dey UK and US say dem dey miss home, but dem still happy as dem waka go abroad.
Di jersey wey everibodi wan buy Super Eagles jersey for 41k?
We don carry some go psychiatric hospital"
Skip Twitter post, 2 The defence council of the deposed minister of water resources and energy, Basile Atanga Kouna want legal proceedings against the later to stop stating that the minister had in 2015 reimboursed the over 1.7billionfcaf he embezzled from state coffers pic.twitter.com/6Jy7LE3XUD— Mimi237 (@Mimimefo237...
See wetin cause di deadly floods wey happun for Africa in October
Congo Market fire for Douala Cameroon burn more dan 100 shops and houses
Another thing we de for inside dis tori Ganduje: 'I neva in my life collect bribe from anybody before'2nd November 2018 Ganduje: No be me release dis third video - Jaafar Jaafar31st October 2018 Ganduje: Kano State Assembly no wan tok about di new video for public31st October 2018 Top Tori Ten tins you need to know abo...
Another thing we de for inside dis tori INEC dey do make people no register for 2019 election - Charly Boy12th February 2018 Buhari don talk why im wan contest for 201911th April 2018 Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore10th April 2018 Nigeria election 2019: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for presi...
Zanu-PF Central Committee also draw ear say, dem go begin di process of impeachment, if Mugabe no carry im two leg, comot as president by noon local time on Monday.
"Dr Briyai no follow di procedure of di constitution of Nigeria wey tok say resignation of appointment take effect after di pesin wey appoint you receive am, in dis case di President, we never receive any letter and we no dey aware say di President don collect too.
Since weh Anglophone crisis enta fighting level for 2017, kidnapping don become part of de means for push dia agenda or get moni or punish pipo weh deh claim say deh no di respect dia rules.
thank you A post shared by Usman Dalhatu (@dalsman_tech) on May 3, 2020 at 12:36pm PDT End of Instagram post, 1 Ventilator - Usman Dalhatu (Nigeria) Dis ventilator na di work of Usman Dalhatu wey be 200 level Nigerian engineering student for Ahmadu Bello University, Zaria.
Last month, di controversial senator release viral video on top Instagram wia im dey sing song for di current govnor.
See how some schools around di world dey try to protect children as dem reopen: Wia dis foto come from, Zhejiang Daily China China, where di virus bin start from don send pupils back to school after dia battle wit coronavirus.
Another thing we de for inside dis tori Hurricane Irma don reach category five5th September 2017 Image gallery, Pictures: Hurricane Irma jam Florida11th September 2017 Houston Flood: Double wahala as dam burst29th August 2017 Why dem dey call Hurricane human being name29th August 2017 Mexico dey mourn after people eart...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bill Cosy na one of di big entertainers for US wey sexual abuse mata don land am for inside big wahala Di #MuteRKelly wey start for July 2017 na social media campaign to make pipo no go di Grammy Award-winner shows or buy im music.
Ghana aphrodisiacs: 'Long journey, stone, commando plus oda herbal sex drugs fit give you infections
So BBC Pidgin Daniel Semeniworima spend one day for cemetery with Dehinde Harrison wey don dey take care of deadi bodi for 32 years now.
BBC don launch West Africa Bureau
Now, I see wetin I don lose," im papa tok.
IBB statement on Buhari don cause confusion 4 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na Ibrahim Babangida comot Buhari from office as Military ruler in 1985 and im rule till 1993.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 But di church neva get permanent site as e dey move up and down.
While expressing my indignation vehemently, I would like to express my closeness to the bereaved families.— Dr MANAOUDA MALACHIE (@DrManaouda) August 2, 2020 End of Twitter post, 1 Na camp for IDPS weh deh run Boko Haram attacks from oda parts for Far North region, and e dey under care for United Nations High Commissio...
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Senegal don confam dia first COVID-19 disease - See wetin we know so far2nd March 2020 Coronavirus: Nigeria na first for Africa to do 'sequence genome' of covid19, see wetin e mean9th March 2020 Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 d...
29 July 2018 Wia dis foto come from, Thelexash Wetin we call dis foto, Simi As Nigeria don dey do some state elections and as tins dey set for di 2019 genral elections, different tori on how make pipo wise-up dey full news.
Atedo Peterside and di Minister of Finance, Budget and National Planning, Zainab Ahmed na dem go join togeda lead di team.
Rights abuse make America stop business wit Cameroon 1 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images/Anadolu Agency Wetin we call dis foto, President Paul Biya (R) goment deny say deh use extrajudicial violence.
One of di conditions be say Nigeria no go accept imported goods wey dia neigbours repackage cari enta di kontri.
For Filin Ball market, Idris Mohammed say e don too tay wey goment dey allow dis kain tin so time don reach for dem to step in so dat pipo go dey respect animals.
Na two years ago America officially name Hamza Bin Laden terrorist, sabi pipo predict say e go take ova from im papa.
yclone Idai: Woman born ontop Mango tree inside flood 3 April 2019 Wia dis foto come from, UN One woman born pikin on top mango tree as she try escape flood wey cyclone Idai cause.
Di UK High Commissioner tell Joy FM say: "I think di appointment of di Special Prosecutor na important step…di next thing na to make sure say e do all di things wey im promise to do."
Na di Chinese government build di conference hall wey dem for dey do di meeting, to take mark di friendship wey dem get with Africa and dem inaugurate am di same year wey di report claim say di spy-spy begin.
For Europe when Coco go computer training e tok with some pipo for France, Switzerland and Holland say deh need for get office.
E say red colour red na for menstruation period, green na for free period and light pink for before and afta de period weh woman fit get belle weh deh di call'am ovulation.
Another thing we de for inside dis tori Caf wins case against Lagardere Sports over decision to scrap $1 billion deal14th December 2019 Odion Ighalo: Why I turned down Barcelona move29th March 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video,...
Inside di statement wey get di name of di National Director of Legal and Public Affairs, CAN, Evangelist Barrister Kwamkur Samuel Vondip, ontop, Di Evangelist say di pastors bin visit di church based on dia own personal interest.
For Sudan, dis pipo just break dia own fast Sharia Police for Kano State for northwest Nigeria say dem don gbab about 80 pipo wey dey eat during fasting, since di holy month begin.
So no be one specific incident.
But di manager na di face of di team.
Inside one video wey show di scene, we fit hear voices dey threaten am to "come out or dem go burn di bus".
Another thing we de for inside dis tori Somb Lingom: Di blind journalist weh no let im condition stop am8th June 2019 Di blind man wey dey helep oda blind people for Cameroon9th February 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st ...
Terry Waya, BBNaija Kiddwaya papa speak about im son game and relationship with Erica inside Big Brother Naija house 28 August 2020 Wia dis foto come from, @Terrywaya/@Kiddwaya/Instagram Terry Waya, di papa of Kiddwaya, Big Brother Naija season 5 housemate don open up about im son stay for inside di house.
Di last time wen dis African swine fever outbreak happun na for 2008, and di outbreak since e start for February, 2020, e don affect 99 percent of di 3000 Pig farmers wey dey di settlement and some of the farmers don even die from shock sake of di loss.
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Black Panther go land for UK cinemas on 13 February.
Ok. For Everton jersey, you go see say dem write 'Angry Birds' gidigbam for di sleeve.
Johnson Sirleaf don dey run di country now for di past 12 years and Liberians don dey lick mouth dey wait for di next person wey go carry di country forward.
Last month even SDF chairman, Ni John Fru Ndi tell say na yi go tok if e don tire for represent party for 2018 election.
Di Australia musician talk say paparazzi dey for her neck, dey warn am say dem go sell di fotos.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: School children dey die for Kumasi Academy Some parents don carry dia children comot Kumasi Academy for Ghana after four more students die dis week.7th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, ...
No tink am - Iran warn any kontri wey plan to attack dem Women undercard match fit happun for Saudi Arabia - Joshua Di prince tok say, "if world no take beta action against Iran, oil supply go stop and oil prices go climb reach numbers wey we neva see before for our lifetime."
Another thing we de for inside dis tori Why Elon Musk dey shack gbana for web video7th September 2018 Ghana aphrodisiacs: 'Long journey, stone, commando plus oda herbal sex drugs fit give you infections7th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me ...
Sheikh Mohammed bin Rashid Al Maktoum wey be di ruler of Dubai and Vice President of UAE announce say im go reshuffle im cabinet today and dis Minister of AI na part of di things wey im change.
Most of di donkey wey dey di kontri dey for northern and dem dey use dem well-well for transport go plenty villages.
Na wetin Desalegn talk put for di letter im write give parliament say im dey waka.
Oprah for US President: Cartoon fit show di future
Three from #Nigeria, #Libya, #Rwanda, #Cameroon, #Angola will join them.
But as candidates submit dia school certificate to Nigeria election office - INEC late Ocober 2018 ahead of 2019 vote, tori be say president Muhammudu Buhari sign affidavit to fill for im form CF001 where im say im academic credentials dey with military.
On Thursday five candidates go debate why dem wan be Governor of Rivers State for BBC Pidgin Governorship debate from 10am.
"We dey try to make Sambisa forest place wey people fit dey, and also as training ground...di Nigerian Army dey do road construction inside di forest well-well, and communities wey dey around di area."