text
stringlengths
21
14k
Di two universities don tok say dem dey strongly oppose to sexual harassment for dia schools.
Cameroon: Gofment say money dey for Senatorial campaign De two governors say mbere khaki motor and ambulance plus oda pipo weh get authorisation weh competent authority sign, SDO or DO, dem go fit waka.
Another thing we de for inside dis tori IPOB no get anytin to do wit Buhari visit for Japan- Presidency26th August 2019 Video, 'Biafra no be answer' - Obasanjo15th September 2017 Video, We no want make IPOB turn Boko Haram - Lai Mohammed28th September 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnor...
In fact, dem go only fit chook mouth for mata wey countries no fit to, or no get interest to investigate.
Di party announce dis move on Thursday afternoon just hours afta Oby Ezekwesili step down for morning.
Recently, Muslim men dey use phone call, text message, Whatsapp, even Skype sef to take divorce their wives with the method.
End of Facebook post, 1 Amnesty researchers visit five difference locations for Abuja and Nasarawa state for north central Nigeria wia IMN supporters wey wound dey collect treatment plus including two locations wia dem keep di deadi bodi of pipo wey die.
Code of Conduct Tribunal bin clear Saraki of di charges after dem talk say evidence no dey.
Another thing we de for inside dis tori FIFA World Cup 2018 Russia: Nigeria go jam Argentina Dem don do di draw for di FIFA World Cup wey go happen next year.1st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey ...
Leave my girl alone and stop writing episodes that doesn’t make sense.
According to di govnor, dem go also "discuss wit police to know di next tin wey dem go do wit di pipo wey dem arrest as dis na case of robbery."
Another thing we de for inside dis tori #ENDSARS: Nigerians protest on top police palava11th December 2017 #EndSARS: Police Public Relations Officer na liability - NOPRIN5th December 2017 #EndSARS: Organisers say dem dey march go Police HQ11th December 2017 SARS mata don make Nigeria Police sack three officers afta onl...
Here, Nigeria go work wit institutions for UK to catch magomago pipo.
Na one throw back foto of August Alsina and Keke Palmer togeda wey one fan post cause di gbas gbos between di two of dem.
Five members of di Nigeria Bar Association go follow join alongside two pipo wey no dey practice law but must get character wey dey gidiba wey only di Chief Justice of Nigeria go decide.
(@llcoolj) March 13, 2018 End of Twitter post, 1 Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Skip Twitter post, 2 I'm devastated over the news of Craig Mack.. We just finishing up his new album.. smh.. Rest in Power Craig...— Erick Sermon (@iAmEr...
Dat quarrel na between insecurity and security."
Another thing we de for inside dis tori Zamfara twins: Community contribute money to free Hassana and Hussaina from kidnappers16th November 2018 Nigeria 2019 elections: We no ready leave our 'Lalle' to vote - Kano women16th January 2019 Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th Jan...
In two years, he say government debt stock catch Ghc170billion, which dey mean say dem increase am with some Ghc50billion.
— #royalwedding2018 #harryandmeghan #royalweddingparty #royalweddinghats #royalweddingcake #royalweddingflowers #royalfamily #nigerianwedding #9ja #lagos #9jaig #lagosigers #justmarried #congratsharryandmeghan A post shared by BBC Minute (@bbcminute) on May 19, 2018 at 9:04am PDT End of Instagram post, 1 Yvette Dimiri ...
Dis gambling box wey be slot machine don become popular for northern Ghana; many people don dey addicted to am, including adults and pickins dem.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Nigeria beat Zambia 1-0 to qualify8th October 2017 FIFA World Cup trophy don enta Nigeria7th March 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage T...
Wizkid don 'shut down' London E get opening performances for di night from Maleek Berry, Mr Eazi, Tekno and Tiwa Savage with several oda artistes before Wizkid enter with im dancers and shine-shine mask for im face with im back up dancers.
If dem open di cell, I go cari am go outside make sun touch am".
A post shared by Cardi B Official IG (@iamcardib) on Jul 2, 2018 at 4:58pm PDT End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Met Gala 2018: 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala8th May 2018 Cardi B go release new album for April12th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit imme...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I make sure say I educate myself' "I even go our office for Abuja cos before President Yar'Adua die, im call all of us make we go Abuja.
//— Presidency Nigeria (@NGRPresident) August 19, 2019 End of Twitter post, 1 Social media user sharparly ask am say, if dat one dey true why dem neva see improvement for schools, roads and hospitals dem.
How to make money if you upload video for facebook 30 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Facebook say di feed different from Youtube.
Di former California attorney-general don dey call for police reform amid anti-racism protests.
US Open final: Serena and Osaka go play di most expensive match for history 8 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di winner of di match go pocket $3.8 million Serena Williams and Naomi Osaka go face each oda for US Open Women final on Saturday for New York.
Nonsense, everytime ona won copy copy pic.twitter.com/ER3Ef8KEmJ— DOAK (@dangelwhite) August 7, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 This is soooo funny But I still believe they’re going to be great someday soon.#Cameroon is rising#Biggy237 https://t.co/rPxMt55b8Q— Maureen Forbah (@MaureenForbah) August 7,...
E no just make sense at all.
Another thing we de for inside dis tori FIFA di push Cameroon for change law27th June 2018 Samuel Eto'o Fils wan share love with youths dem for Anglophone regions6th June 2018 Cameroon: Na goment go komot de name for new coach - Fecafoot31st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 ho...
"Di pollution don enta six streets wey make us carri di mata go see goment.
Shoprite Black Friday, oda places you fit find awoof deals today Many pipo dey use di day to celebrate all di good things for life and spend time with dia family members.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon, stop for try civilians for military court Amnesty tok as court adjourn Maurice Kamto's case21st February 2019 History of Africa: Nine Cameroon Lamidos appoint 123 women for work as decision makers for traditional authorities11th July 2019 Amnesty International say video...
Another thing we de for inside dis tori Yoweri Museveni: Na natural hair make you African model?20th December 2018 Miss Africa 2018: Miss Congo hair catch fire plus oda tins wey happun for dis year event28th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from...
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dat same day for Tunisia, some pipo enter street to demand equal inheritance rights for women dem.
"To solve dis ailment na through natural elements wey we put together above all from nature.
Worst Earthquake for Mexico: 1985 For September 19, 1985, Mexico see di earthquake wey almost finish di country.
#livingnaked #Livingonborrowed— Mabvuto Phiri (@MabvutoPhiri) July 29, 2020 End of Twitter post, 13 Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel Covid hydroxychloroquine video: Facebook remove viral post of doctor wey say she use di drug to treat over 300 coronavirus patients for US28th July 2020 Dr Stell...
Di minister talk say government ready to use strong hand ontop people wey no use dis opportunity to comply ontop di tax matter.
https://t.co/yL80gu5abY pic.twitter.com/pga6APk5ky— AKA (@akaworldwide) September 3, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 I’m talking about this guy https://t.co/b3CkTpb5r6 pic.twitter.com/9yjPOm67iu— ZAHEER!
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 Nigeria wan give youths chance for 2019 elections1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey t...
England Nursery and pre-school children plus pupils for Reception, Year 1 and Year 6 na di first to go back to school for England, from 1 June.
Another sad tin be say, im no even get foto of di baby because, di only foto wey im snap am dey inside im phone and water cari dat one too.
Na politicians dey put fire inside Kano drug problem - Cleric Nuhu Ribadu, wey be di former oga of Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) bin tok say dis Almajiri problem dey pain am.
for di preview for im new movie, Yardie.
E say wetin dem dey expect am to do wey make dem vote for am, e go do am.
Wetin we call dis foto, Dem no dey allow Ubang children to speak dia language for school She say her theory sha no get all di ansa.
Di president fired back by saying di first lady belong to di kitchen and 'za oda room'.
Skip Twitter post, 1 This is a crushing blow.— Jordan Peele (@JordanPeele) August 29, 2020 End of Twitter post, 1 Former US president, Barack Obama recall how Chadwick come white house to work with children during wen im dey play Jackie Robison role for one film.
Jerry Gana: Court say former Information Minister go replace Donald Duke as SDP presidential candidate 14 December 2018 Wia dis foto come from, INSTAGRAM/REALDONALDDUKE Wetin we call dis foto, Donald Duke na former govnor of Cross River State One Court for Abuja don declare former Minister of Information, Jerry Gana, a...
California mega church pastor kill imself One statement wey dem believe say di judge post for facebook before e shoot imsef suggest say some strong power dey pressure am to judge say di five men dey guilty upon say proof no dey.
protesters tell Buhari - Nigeria killings: Return to Daura if you no fit fix security - protesters tell Buhari 28 May 2019 Barely 24 hours to di inauguration of Nigeria President Muhammadu Buhari, human rights pipo dem don enta street to mourn di victims of killings across di kontri.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Speaker of di House Nancy Pelosi bin don refuse to open investigation before Wetin Ms Pelosi tok?
4 October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse All dis dey happun as Nigerians begin react to di former Aviation Minister Femi Fani Kayode marriage wahala 4 October 2020 FFK confam separation from wife inside r...
Wia dis foto come from, AFricafeed/Twitter Some Nigerians vex well-well on top di statement while some others talk say di man no lie.
University of Port Harcourt: Uniport don appeal court judgement to give graduation certificate to 2015/2016 students 11 December 2018 Wetin we call dis foto, 1527 students wey suppose don graduate for di 2015/2016 academic session go benefit from dis court judgement One federal goment university for southern Nigeria te...
But Chelsea, according to latest tori, dey interested in Giroud now, and Dortmund don dey pursue Belgium forward Michy Batshuayi, wey dey ready to move.
To see more tori and learn more about di series visit www.bbc.co.uk/fakenews Another thing we de for inside dis tori Na fake tori you dey read?22nd September 2017 Fake online vendors: Make you no fall mugu15th January 2018 WhatsApp: Six signs say you no sabi use group chats4th September 2018 Arsene Wenger don 'carry' f...
Anyone that doesn't think this lady is stunningly beautiful & gorgeous should be drug tested!!
Another thing we de for inside dis tori I don kill like 20 pipo - Husband and wife wey dem see deadi bodi for dia fridge9th October 2018 Offa robbery: Police don arrest seven pipo afta robbers kill 177th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey do...
Nigerian Insurance Association (NIA) announce compensation package for those wey lose dia life and thoe wey lose dia vehicle inside Otedola bridge fire.
Wia dis foto come from, Twitter/Laurestar Nigeria President Muhammadu Buhari advise Ecowas leaders make dem no allow terrorist groups scata di region.
ria Super Eagles go meet President Buhari today 30 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Super Eagles get two friendly matches against England and Czech Republic before di World Cup President Muhammadu Buhari go meet with Nigeria Super Eagles wey dey go Russia 2018 World Cup on Wednesday...
These include di compulsory Non-citizen ID card wey cost (US$120, and US$60 for yearly renewal); Medical examinations, Covid-19 wey dem just introduce go cost about ($120), and payment for residency permit (US$400 compare to di N7,000 Ghanaians dey pay for residency card for Nigeria).
Even pipo weh deh get voters card for de region lock dia doors stay inside house for seka say dey di fear.
Togo Faure Gnassingbé fit rule till 2030 as new law no go affect am 9 May 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Faure Gnassingbé inherit power from im father but since dem im don dey elected two times Togo parliament don vote bring back limit of two terms for presidents.
Another thing we de for inside dis tori Buhari don give greenlight for community police - IGP1st May 2019 Mikel Obi don retire from international football18th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video...
Di English clubs no disappoint dia fans too, as Chelsea thrash Qarabag FK 6-0 while Manchester United score 3-0 against Basle.
Motorists gatz by force take different route while odas park to wait for di flood to reduce Some residents of di area, according to tori, tok say flooding dey common inside di community because of how e dey close to river.
ameroon: Governor don stop waka-about for Northwest region 11 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images "Any man weh deh catch'am di waka-about go hear 'nwing."
Some pipo tok say wetin Obasanjo tok na true.
'Di trust wey you get for us, we no go fall una hand'
I’m #gratefulfortylerperry for sharing — Samaiyah (@Samaiyah7) January 17, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 It wouldn’t be good to watch if it didn’t portray what really happens to black women in society (that’s the reality of it).
Hash tag '#saynotoxenophobia' na im still dey trend around di world dis afternoon for social media Pipo dey use di hash tag tok about di way attackers dey show foreigners pepper inside South Africa.
But goment say dem go spread di tax inside three years from 2018 to 2020, so dat e no go too affect di price.
Wetin we call dis foto, How election bin happun for Dogon Daji town of Sokoto State.
All dis tins happun one day afta West launch im presidential campaign for Charleston, South Carolina, US.
Women get XX chromosome and men get XY.
Another thing we de for inside dis tori Bella Thorne OnlyFans: American actress break record for her OnlyFans account as she make $1million within 24 hours!26th August 2020 Africa coronavirus infection cases witness 20 per cent drop - See how e happun27th August 2020 BBNaija: Ozo and Nengi last night video as Head of H...
For inside interview wey Amnesty do wit one former prison warder plus anoda prisoner, dem two confirm say sexual abuse common well well for prison.
Di papa of di patient die wit di same symptoms before dem collect sample and do test.
Kevin Ngassam: Why arrest of dis 18-year-old weh e share 'leaked exams kweshions' di make Camerooninas vex
How to delete everything wey advertisers know about you No be only say Google know everything about you, but dem dey pass dis information give advertisers.
Africa Cup of Nations: Caf don shift date for Egypt 2019
Daddy Freeze respond to David Ibiyeomie accuse say im insult Bishop David Oyedepo See di five 'simple' qualities of a "good wife" according to Pastor Adeboye Sotitobire miracle church pastor go spend Christmas for Prison Funeral companies wan drag 'resurrection pastor' for court Dis na three ogbongeNigerian preachers w...
Even so plenty pipo di ask why ngomna nova try for helep search for de delegate and de DO weh de deh kidnap laik deh claim for free exam board chair, tourists and odas.
Na wia pipo start to enta di same trouser with oga presido on top say she no be Ondo woman.
End of Facebook post, 1 Barrister Agbor Nkongho, Chairman for Centre for Human Rights and Democracy in Africa afta e narrate how de crisis start, dia arrest and freedom, e say solution for Anglophone crisis no dey inside solution for all Cameroon e problems and solution for Cameroon problems no fit solve Southern Camer...
Reports of say patients wey dey infected two times fit be say di test dem do say dem dey free of di virus, no correct.
Tori be say at least one in 20,000 pipo wey dem born for world na albino.
Chelsea no hide say dem dey find new manager since but dis one to shake Conte wey even come back to epp di players dem do dia pre-season training wey bin start on Monday.
"Di new consultation wey I do, dem suspect say di silicone wey I get na breast implants and dat one no good."
United State want Mali to investigate dia military on top 25 civilians death
Anoda villager, Abatcha Umar, no sure weda di attackers na Boko Haram pipo or di oda group Islamic State in West Africa Province (Iswap).
Dis wan na as di new Museum of Black Civilisations dey about to open for Senegal capital, Dakar.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Chiefs for Ashanti region Languages for Ghana wey common wella Twi Twi na very major language for Ghana sotay person call am say na di unofficial official language for Ghana.
Why Trump finally wear facemask for public for di first time How iPhones don change over di years from 2G to 11 Pro Nigeria goment don tok say Secondary schools fit reopen in August Evritin you need to know about Big Brother Naija season 5 Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel doctor: Houston Texas...