text stringlengths 21 14k |
|---|
E form deadly partnership with Bale and dem become problem for right-backs for di Premier League. |
Edo University Iyamo: 2020/2021 Post UTME/ screening exercise go start for 24 September 2020. |
But di minister still say make kontri pipo no worri as federal goment don put everitin for ground to make sure say all di "evil plan" of dis jaguda pipo no go work and di election go dey successful. |
Nigeria next match na against Equatorial Guinea on Friday 23 November. |
Another thing we de for inside dis tori Pufferfish: NAFDAC don flash red card for fish wey fit kill pesin2nd November 2018 Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 2018 Highlights: From Royal Wedding, Priyanka Chopra to Dangote and Pastor Chris pikin, see weddings wey shake dis year28th ... |
Ozo and Prince BBNaija: Why Big Brother Naija Head of House tell Prince 'shut up' as dem dey do drama rehearsal |
But according di Minister of Finance Ken Ofori-Atta dem no o increase Value Added Tax (VAT) contrary to speculations. |
rexit Vote: UK parliament disappoint Boris Johnson, vote to delay Brexit 19 October 2019 Wia dis foto come from, PA Media UK parliament sidon for di first Saturday in 37 years to vote on di new Brexit deal but las las dem disappoint Prime Minister Boris Johnson. |
NARD begin strike on 4 September to protest against wetin dem call poor welfare of doctors, and dem demand for better work conditions. |
Im chook mouth on top country dem wey get strict powers say as dem dey go, e be like say dem wan scatter di values, systems, and agreement to avoid wahala since after World War 2. |
Cooper Hefner, say im Papa "go dey missed by many" people. |
'I really worry to go school' Chekole really want go school but e grandparents no fit afford di fee and oda expenses. |
E say money laundering na case wey dey hard to prove but di prosecution try dia best to prove di case still dia best no reach di minimum requirement wey go make dem get conviction. |
Wia dis foto come from, PA Di tori dey come after England announce say e don reach im target of 95% children to get dia first dose of measles, mumps and rubella vaccine before dey reach 5 years. |
Wetin dey cause di political crisis for Mali President Ketha dey face wetin many experts dey call di biggest political problem e don get since e take over goment for 2013. |
• No form of direct contact must happun. |
Wen all man get for check strategy, put effort make pipo survive. |
Exchange rate: Dollar don weak against Naira? |
Saccoh involve di police and eventually im stop dem from burying Kadijah but di result of di autopsy na wetim Saccoh say im no ever reason. |
We give di owners instructions make dey no leave dia animals to dey waka-waka up and down for here. |
Judith explain say na inside pool of blood di church security man, wey dey only start work by 6pm, see Uwavera. |
'2nd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duratio... |
Beer and Stout go get N0.30k tax per centilitre for 2018 and N0.35k tax per centilitre each for 2019 and 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Di women wey dey tell Nigeria story with dia camera4th October 2017 Liberia 2017 Election: Women dey fast on top di matter4th October 2017 100 Women: Meet Susi Pudjiastuti, di Indonesian minister wey dey bomb boats5th October 2017 Video, South Africa: Meet di woman wey dey make s... |
According to police, one of di main suspects Osondu Uchendu cari police and tori pipo go di Alesa bush wia e confess say him and e gang tie Dinabari to one tree till im die. |
NEWS TORI: How dead cows from Adamawa land Port Harcourt slaughter yet dem butcher, sell am to pipo How 38 Reps, 15 Senators dump APC party Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Wetin e mean to be real pesin? |
Di doctors' comments don also fuel existing fears for Africa say African pipo go be guinea pigs for di new coronavirus vaccine. |
Coup don happun for di oda parts of di world? |
Wia dis foto come from, Princess I. Abumere/BBC Wetin we call dis foto, Despite say na di period of music streaming, di Jazzhole still dey sell hard copies of records in di form of vinyl and CDs Live events Di Jazzhole na also di venue for live performances. |
One staff of di school wey give tori to our correspondent anonymously sake of say dem no dey allow civil servant follow press tok, say di education permanent secretary for di district don go meeting for di Ministry of Education office. |
I sleep wit 15 men for one thousand naira each to pay my madam," she tok. |
Di researchers come conclude say make those wey like red meat no stop to dey chop because of health reason. |
Nana Akufo-Addo - President of Ghana dey expected to resume work today afta en 14-day self-isolation sake if he make exposed to Covid-19. |
‘My story no be only love story. |
America don also dey experience e own measles outbreak - di biggest to hit di kontri in years, with more dan 980 confirmed cases for 26 states for 2019 to date. |
2018 presidential elections: SDF say ELECAM no di respect law Cameroon presidential elections go hold for October De second part s de law tok go kam afta elections and deh no di givam equal laik de first part but according to de votes weh e candidate get weh e bi at least 5 percent. |
Wetin we call dis foto, Flood wey don happun for Africa in October Wetin dey behind di flood? |
Di Presido wey say e dey leave Daura, Katsina northwest Nigeria dis morning to attend stakeholders meeting with INEC by 2pm Nigerian time add say make di election bodi make sure say materials wey don already dey location dey safe for next week. |
'Abortion be like wia pesin hire hitman to kill' - Pope Francis Two Catholic Nuns say dem tiff $500,000 to gamble Im say di church dey try to address di problem but say na something wey dem still work on, "ongoing problem". |
If your tour de whole of Western Togoland up to Bawku, you go look like rat." |
Another thing we de for inside dis tori Serap sue CCB to publish properties of Nigeria Govnors, Presidents since 199923rd June 2019 Success Adegor: SERAP don sue govnor Okowa for poor condition of primary schools26th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informat... |
Another thing we de for inside dis tori Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 Letter to Buhari: Obasanjo dey too busy to know wetin dey happen - Nigeria Govt25th January 2018 Video, Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election24th January 2018 Top Tori Ten tins you nee... |
"we dey wait to see wetin go happen for di court case and we wan beg say make Nigerians wey dey live for dis areas remain calm. |
On Sunday, we report say Mo Salah don win Premier League award join di two oda major individual prizes wey him don win dis year - di PFA Player of di Year and Football Writers' Association Footballer of di Year awards. |
Di usual suspects dem Brazil, Germany, Argentina, England, Nigeria and Egypt dey dia. |
West Africa leaders dey do ECOWAS summit for Nigeria |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Zitouna mosque for Medina (old town) for Tunisia capital wey dey normally dey crowded wit worshippers during Eid al-Fitr empty... Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Also di famous Al-Azhar mosque in Egypt's capital, Cairo. |
UNHCR - Cameroon crisis: 8,000 pipo run enta Nigeria inside two weeks - UNHCR 14 February 2020 Wia dis foto come from, UNHCR United Nations High Commission for Refugees, UNHCR say 8000 pipo run enta Nigeria inside two weeks for seka fighting between separatists and goment forces. |
Dem say dem don detain one man. |
Stan Lee wey give us Black Panther, Iron Man and Spiderman don die Black Panther don scatter box office record "A true fighter, Chadwick endure through it all, and bring you many of di films you don come to love so much," im family tok inside statement. |
Bobrisky got his car bashed and still got beaten up by the guy who bashed his car and this provides comic relief to Nigerians because he's a cross dresser/Trans? |
Malicious Hotspot Wetin dis one be na fake Wi-Fi wey fit trick di people wey dey enter because dem think say di Wi-Fi dey legit. |
Go-slow trap robbers wey go rob bank No be gorilla, na robbers tiff moni for Kano zoo - Govnor Ganduje And as police dey move in for arrest, di suspect decide to find wia to hide, but e come mistakenly gas out so loud and expose wia im location. |
Davide Iovinella bin don dey find as im go make more money, even as im dey play for Serie D with ASD Calcio Pomigliano. |
How madam take pour hot water for housegirl bodi say she sleep for sofa 10 July 2018 Three women go coolee inside prison for Port Harcourt, capital of Rivers State, south south Nigeria afta magistrate court hear how dem take dey maltreat dia house helps. |
According to Moshood, Saraki get case to answer and police get case wey fit stand trial. |
Lagos goment don launch service like di dedicated hospitals EKotelemedicine, 08000CORONA Another thing we de for inside dis tori Lagos lockdown: How one coronavirus testing centre dey operate22nd April 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Top Tori Quic... |
Di Head of Public Affairs Unit, Lagos State Emergency Management Agency, Kehinde Adebayo, tok say di agency don get plenty phone calls from di area to tell dem about di situation. |
Another thing we de for inside dis tori For France President Macron wife no bi first lady French president, Emmanuel Macron, office don arrange as things go be for him wife, Brigitte; dem no go pay her salary and she no go get her own budget.21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli ... |
Im party, di National Party of Nigeria rule di country for four years and dem win second term for 1983 election but Muhammadu Buhari - wey be di current president - carry di military chase dem comot for government. |
Dis na place wey we bin no think of checking. |
Di Nigerian dancer wey dey defend im career Dem no support media player for your device Di Nigerian dancer wey dey defend im career 15 November 2017 Promise Enweribe don tey inside di dancing game for Nigeria. |
Two forms of protection - insecticide-treated mosquito nets (ITN) and indoor residual spraying (IRS) - dey work wella. |
De ship staff thank Cameroon army unit, Battalion intervention Rapid, BIR and de Navy for how deh komot witin 45 minutes wen deh get distress call for rescue de passengers. |
Odinga: 'President of di Republic of Kenya' 30 January 2018 Wetin we call dis foto, Odinga for thank Kenyan people wey come out to support am 'in millions' Raila Odinga, leader of Kenya opposition party NASA swear imsef in as president and later come put for twitter say im be di president of di Republic of Kenya. |
Charged wit criminal conspiracy, causing damage to Govt property, attempted suicide & escape from lawful custody. |
For world, cancer na one of di biggest causes of death for world, as 14 new cases and eight million deaths dey happen because of am. |
Skip Twitter post, 3 -- Abuja People Defied The Pandemic To Groove Hard At - Naira Marley - Concert Last Night. |
"For di past four years, we dey go hospital for im treatment but im situation worse recently and we carry am go hospital wia e die." |
Skip Twitter post, 1 We will not repeat the mistakes of the past, when as a country we failed to fully utilize rising oil prices to develop our infrastructure. |
lack Panther: Chadwick Boseman show im skill as T'Challa 16 October 2017 Wia dis foto come from, Marvel Studios Wetin we call dis foto, Di film dey follow di events wey happen for Captain America: Civil War, wey T'Challa papa die Marvel Studios, di American company wey do films like X-Men, Deadpool, Captain America: Ci... |
Facebook wan make goment regulate dem |
Dat na why I dey focus on local." |
JAY-Z say im never dey dis honest "for so long." |
Anglican Church for Nigeria dismiss four 'gay pastors' 19 May 2019 Wia dis foto come from, Auscape Wetin we call dis foto, Di Anglican Church start for England and na one of di oldest Christian denominations for di world Four Anglican Church pastors for South East Nigeria don chop dismissal from di ministry afta invest... |
Another thing we de for inside dis tori UFC 245: Kamaru Usman fight with Colby Covington wetin you need to know14th December 2019 Kamaru Usman: Meet di first African Born, Nigerian Champion for UFC history3rd March 2019 Kamaru Usman: Who be dis Benin boy wey give UFC nightmare4th March 2019 UFC 248: Israel Adesanya na ... |
How fans react Fans of di reality TV show dey react differently concerning di two female housemates wey comot today. |
Beirut fire: Massive fire in Lebanon Beirut port area dey burn again afta 4 August explosion inside di Lebanese capital |
Nigeria ruling party don vow to punish breakaway members Obasanjo letter to Buhari: See wetin Nigerians talk about 2019 elections E say e sure say di presido no go hand ova power and dat one no good because Mr Buhari go spoil di kontri if dem allow am kontinu. |
Another thing we de for inside dis tori Five states for South-West Nigeria don declare public holiday on June 1210th June 2018 Democracy Day don change to June 126th June 2018 June 12: Buhari don give Abiola, Fawehinmi and Kingibe awards12th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 h... |
Di goment go give each couple set of furniture for dia house wey include bed, kitchen utensils and chairs. |
Make sure say na you first show for dia domot, infact reach there before di gateman open gate sef. |
Dis tori dem comot from border towns for Sokoto, Katsina, Ogun, Lagos and Adamawa afta Buhari bin order di ban of selling fuel for border towns wey dey closer than 20 kilometres from di actual kontri border. |
Dukku GRA, Dukku LGA, Gombe State GOMBE El- Lawanty ICT Centre, Markaz Science Secondary School, Near Ministry of Education, NEW GRA, Gombe GOMBE Federal College of Education (Technical), GOFCECON-Computer Lab, Gombe State GOMBE Federal College of Education (Technical), Virtual E-Library, Gombe, Gombe State GOMBE Gover... |
Di outbreak of coronavirus don affect crude oil prices globally as one barrel of crude dey sell for $29 instead of $60 wey be di price for December. |
Skip Twitter post, 1 The North West Regional Delegate of social affairs missing. |
But im tok im mind as im tok opposite of wetin Tesla tycoon tok. |
See Nigeria Govnors wey don get coronavirus and how dia health dey now America say new visa fee for Nigerians go remain Di big numbers behind Hushpuppi arrest and why e shake Nigeria United States, Brazil and Russia no also make di list. |
#TheYearOfInfrastructure— Muhammadu Buhari (@MBuhari) January 27, 2018 End of Twitter post, 1 At di end of di two message for social media, di President use di hashtag #TheYearofInfrastructure wey other account wey relate to di federal government like @NGRPresident and @AsoRock don begin use dis year. |
Na so deh choke me until ah enta coma, find ma self for hospital later. |
Another thing we de for inside dis tori NAFDAC dey draw ear give Nigerians say sniper no fit preserve beans, oda food’10th November 2018 Smoking, diabetes dey increase risk of heart attack for women9th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 ... |
Woman dem for Cameroon say deh don tire for bury dia pikin dem Anglophone crisis deh make women break taboo for Cameroon De community mobiliser say same pipo weh deh di kill dem, di give belle for dia pikin dem every day and no man nova kill dem. |
(@GovWike) April 3, 2019 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Rivers State Govnorship Election 2019 Results: Appiafi, Sekibo win make PDP clear all Rivers Senatorial seats2nd April 2019 Rivers State Govnorship Election 2019 Result: Wike PDP dey clear AAC wit votes wey pass 500k3rd April 2019 T... |
Another thing we de for inside dis tori NLC strike update: Nigeria goment, Labour still neva agree salary adjustment for minimum wage17th October 2019 Onitsha: Buhari sad, Nigerians say "We dey on awa own" ontop Ochanja market fire inside Anambra17th October 2019 NLC Strike for Minimum wage: Nigeria workers strike fit ... |
Spain don sack dia coach one day before World Cup begin Croatia and Russia use penarity qualify for World Cup quarter final Wia dis foto come from, Getty Images Enrique never manage any club since im leave Nou Camp last June. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Mental health day: Ghana prayer camp wia dem dey chain pipo wey get mental problem10th October 2018 Cameroon minister for health don suspend nurses weh deh snap student weh deh chuk'am3rd April 2019 #WhatWomenWant - International Day for Maternal Health and Rights11th Apri... |
Jonathan comot for office in 2015 and many pipo bin believe say removing di subsidy bin part of di reason wey no make Nigerian vote am. |
How security pipo for Abuja border town stop movement. |
Lilo boyfriend:#bbnaijialockdown pic.twitter.com/n4MhiT7GNk— Khal Bussie #BBNAIJA Laycon (@iam_bussie) August 2, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July... |
One of de lawyers for defence counsel, Ayah Ayah say magistrate officially inform dem for 10:30, say deh don adjourn de case because de file nova ready. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.