text stringlengths 21 14k |
|---|
Omisore say as di two parties (PDP and APC) go enta di same trousers for di rerun of di Osun State govnorship election on Thursday 27 September, im don decide to support whichever of di party wey get di same idea of good governance wey im own party (SDP) get. |
Di state trooper, Aaron Brown tell tori pipo say di bank bin mistakenly send money wey suppose go investment firm to dem for May 31 . |
Another thing we de for inside dis tori World Malaria Day: Wetin be malaria and how we fit stop am?25th April 2019 Rest beta pass medicine for some sickness - Health experts23rd October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?57 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Di worst, but popular passwords for 2017 wey no dey safe 25 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, '123456' and 'password' dey among di most popular and dangerous password for 2017. |
Another thing we de for inside dis tori Bauchi Supplementary Election: PDP candidate Bala Muhammed dey lead wit 6376 votes24th March 2019 Bauchi re-run election: Court dismiss Govnor Abubakar case against INEC to stop Tafawa Belewa LGA results25th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori #EndSARS: See di numbers you fit call to report police officers wey harass you15th June 2018 #EndSars: Nigerian VP Yemi Osinbanjo say goment dey chook eye inside di mata28th July 2018 1:34 Video, Ruggedman: 'Why I enta Yomi Shogunle like house wey no get window', Duration 1,343rd August 2018 Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria?11th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
•Cameroon: Fru Ndi nova say e no be candidate for elections •Cameroon: Opposition wan hold dia Congress Na de first taim since deh launch de party for 1990 where anoda person go represent de party for presidential election. |
Na person wey many sabi people dey see say be di future of US track and field. |
Dem bin suppose solve dis mata for one big European OneCoin promoters meeting for Lisbon, Portugal for October 2017. |
Di bad pipo wey commit di crime, share di belongings of di missing officer afta dem kidnap am, according to oga Akinroluyo, General Alkali, bin retire few weeks before dem declare say e dey miss on Monday, September 3, 2018, a day afta gunmen kill about 13 pesins for Dura-Du District, Jos, Plateau state, north central Nigeria. |
Meet di man wey dey call radio stations everiday for 17 years |
4.Hear from di children and add dia voices for any policy decisions 5.Tighten national control of commercial marketing wey dey harmful to children, and support am wit di new Optional Protocol to di UN Convention on di Rights of di Child. |
Dey di warn pipo dem weh dey fit get de drug say make de no take'am and for person weh dey don take'am and get side effect, make dey report for hospital dem. |
Cameroon minister Issa Bakary say dem be "terrorists" and dem go, "answer for dia crimes." |
President Buhari go visit Yobe and oda states wia katakata dey happen Dapchi Girls: Police say no be true say Army hand over Dapchi to dem Di meeting bin hold for government house and community leaders also dey dia. |
ria Dana Air: Back door fall as plane dey land 7 February 2018 Wia dis foto come from, Dana Air Katakata nearly happen as back door of Nigeria airline Dana Air plane wey carry passengers fall. |
HR Expert - Nigeria: 'Equal pay for women no dey important' - HR Expert 8 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Women all over di world don begin ginger demself, dey protest for equal pay. |
"Team of investigators including de Crime Scene management team from CID start dey investigate, wey dem dey reconstruct de crime scene to help police in de investigations" DSP Afia Tenge explain. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Cameroon di check 179 contacts for Frenchman and e kombi8th March 2020 Coronavirus: Italy announce lockdown of northern part of di kontri8th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Togo electoral commission say oga Gnassingbé collect 72% of di vote, compare with about 18% for im rival Agbéyomé Kodjo. |
She bin explain say before she go say jack, na so police pipo dem come dey beat di husband wit dia stick come drag am for ground go police station. |
ria border closure: See wetin President Buhari dey wait for before dem open border 22 February 2020 Wia dis foto come from, Preisdency Nigeria President, Muhammadu Buhari say im dey wait for di report from di Tripartite Committee before im go take next action concerning di reopening of di kontri land border. |
Dennis Wanjohi feem 'The Flesh Business' about underage sex trade for Kenya claim di Best Documentary award. |
Hopman Cup: Serena Williiams lose to Roger Federer for inside history making game |
Boseman say, "To collect award because I act as superhero na beta tin but wetin even beta pass na to hail di heros wey we get for real life". |
Skip Twitter post, 1 Tomorrow's front page: Theresa May was left wounded after a battering by Tory Brexit rebels in a make-or-break confidence vote https://t.co/SZTSNZoCZq pic.twitter.com/3OO11Qrm85— The Sun (@TheSun) December 12, 2018 End of Twitter post, 1 As di second woman leader of UK goment e go disappoint May say she no go reach di over 11 years wey Margaret Thatcher di first woman leader clock as di longest UK prime minister. |
Dis na wetin you suppose know about Professor Ibrahim Gambari Prof. Ibrahim Agboola Gambari na ogbonge scholar-diplomat wey don hold top-top positions for di joinbodi, according to informate wey United Nations put ontop dia website. |
Na from monkey and rodents, (rats, Guinea pigs…) man di get de disease. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wetin we know about the man According to Lasema, di man name na Daibo Toju Davies born on 22nd July, 1998. |
Jet Li manager say di actor no get any health wahala 22 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na how im look for 2014 One picture wey appear for social media wan make fans of action film to get high blood pressure. |
Staff for Ghana Immigration wey no want make we talk im name explain give say people wey get K-Leg (knocking knees) no go qualify, but dem fit get customized uniform caps give DKB in type of head some. |
Mathematical models have estimated between 99-99.5% of people recover. |
Nigeria: Who VAIDS tax amnesty epp? |
As tins be Nengi, Vee and Neo dey save till di last day. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria still dey generate around 4000 mega watts of electricity across di kontri and mat least 700 mega watts dey come from Kainji Dam Mainstream Energy Solutions wey be di pipo wey dey operate Kainji Dam also put out statement to clear di mata. |
Di two of dem come comot, dey hold each oda hand, to assure everybody say dem still dey into each oda. |
Lockdown for Anglophone regions Elections di hold wit Lockdown for Anglophone regions, plenti pipo no go komot for house. |
Im daughter say she no get wetin e take care to take care of am. |
Ibinabo Fiberesima wey be Nollywood actress from Rivers State write long post for Facebook to tok say she shame for di mata. |
Arsenal speak to all dia players afta foto show Alexandre Lacazette, David Luiz, Nicolas Pepe and Granit Xhaka dey break di social distancing guidelines. |
If neighbours no shout call police for her mata, di story for be say she don die for wia her husband dey beat her, as usual. |
They deserve Respect equal to women but have been consistently denied it. |
Im say di total money for di cars be N1.76bn ($5m) if you join di 8 cars wey dem see for other place dem. |
CAR: Catholic Bishop dey protect 2,000 Moslem refugees |
Well, di thing be say no be everibodi dey fit keep to wetin dem promise demsef. |
Honorary degree, Haverford College, Pennsylvania, USA, 13 May 2017 75. |
Beverly Naya on QTMPY: Skin documentary, 'football leg' and di ideal man |
Harry and Megan don match break as senior royal Real reason why Meghan dey sue Daily Mail publisher Wetin dey behind dis decision? |
Di announcement bin raise tension for di kontri as pipo say e fit cause xenophobic attacks. |
"Some dey go back to dia State... make every State come carry dia pickin when dem come here. |
Di dentist: Heimir Hallgrimsson Wia dis foto come from, Matthias Hangst Carpenter-wey turn to actor Harrison Ford. |
Oga Fabian say di exam bodi don add some new things for di 2019 own. |
Dis one go allow anybodi wey feel say dem be victims of anti-conservative discrimination for dis platforms to sue di platforms. |
Disability no be curse Access for pipo wey dey live wit disability na ogbonge mata and di candidates no cover face wen dem dey tok about di mata. |
Another thing we de for inside dis tori Most liked instagram picture: Social media don crack world record egg5th February 2019 Facebook wan make goment regulate dem31st March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem go battle am out wit Mali on Tuesday evening. |
Rivers State Police Command wey confam di incident say investigation don start to find out who kill her. |
Latest tori be say di leaders of di sect dey hide unto say goment dey search for dem for dia strong points wey be Ngurore, Numan (Adamawa) and Toto (Nasarawa state) Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria Army don rescue 58 women sex slaves5th June 2018 Cholera outbreak for north east Nigeria don enta yawa as UN drop $2million25th May 2018 'Herdsmen don kill pass Boko Haram since January 2018' - Int'l Crisis Group26th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Odas dey compare and calculate how many minutes e take Messi to score versus Ronaldo goal. |
CROSS-RIVER Simab Technologies, School of Midwifery, Moniaya Road, Igoli, Ogoja CROSS-RIVER Swiftcom Global, Fed. |
Homepage Accessibility links Waka go wetin de inside Help to enter News Sport Weather Radio Arts Menu BBC Pidgin News NavigationPlenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Plenti More Sections Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Media player Close player Close player Close player Sex for Grades full video of how students dey face harassment 7 October 2019 00:007 October 2019 00:00 I'll sign in later And we'll keep you signed in. |
But di body say everything wey dem write no hold water. |
Sam Smith ft Burna is Hold on TWICE AS TALL will be CHECK UP and SHUT THE HELL UP. |
Tiwa Savage don become first woman to win MTV Best African Act Cardi B don break up wit her husband Offset afta one year Di mata dey totori plenty pipo well-well for social media sotey she be di number one trend for Twitter for Nigeria. |
But BBC Pidgin don torchlight one oda video ontop YouTube wey be like di part two of press conference wey Dr Stella and some oda doctors bin show for. |
Fake UN Awards in Ghana: How scammer give top musicians, politicians and odas ‘feeding bottles’ as UN awards |
Nwokorie tell BBC Pidgin say, "dat Saturday wey di tin happen, I bring out 32 deadibody. |
'South Africa police dey kill Nigerians' On im part Lulu Mnguni thank Nigeria government for all di support im receive. |
Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram #MissSokoto wins Miss Ecowas . |
"I no hide am say di reason I dey politics na to assess goment for di benefit of my pipo... so wat is selfish about dat? |
EFCC burst 'yahoo-yahoo' training school for Lagos FBI don arrest Nigerians ontop yahoo-yahoo Inside di charges against am, di Economic and Financial Crimes Commission accuse Mompha say im launder moni through one company, Ismalob Global Investment Limited between 2015 and 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Rivers council vote go test how 2019 election go waka12th June 2018 Rivers LG elections: 15,000 policemen dey ground to provide security16th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Prime Minister Theresa May don tweet her congratulations to di couple; she say na "fantastic news." |
"Naija we don do am, I tell una say we go do am, I tell una say we no dey ever carry last and we don do am today. |
Chelsea boss Antonio Conte talk say: "E dey sorry to see Michael leave from Chelsea, and I go like to thank am for all di help and support wey im give me since I join di club. " |
"Dis na victory for us because di deputy governor na important person not only for dis state and dis na sign say dis upcoming elections na our own." |
Di Nigerian road wia 47 accident happen for one month 12 April 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Moto wey don burn afta fuel tanker fall come explode for Lagos-Ibadan expressway Di Federal Road Safety Corps (FRSC) say 456 pipo die and 3404 odas get injury for 826 accidents wey dem record wey happen inside Nigeria for January 2018. |
If you wan lose weight, researcher say try to dey stand small 1 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Obesity na serious health matter wey dey affect people as dem dey gain extra weight You fit lose weight from standing. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 On 15 April, authorities close Medcontour office for Lagos ontop accuse of "illegal activities" and say investigation go begin. |
You will forever live in our hearts. |
Wia dis foto come from, Akintunde Akinleye Wetin we call dis foto, Fire fighter dey cool im body as dem dey try kwensh fire wey dey burn petrol tanker wey catch fire for Ogba wey dey Lagos for 2010; nobodi die inside. |
Former prisoner go model Kim Kardashian underwear Khloé Kardashian fire Jordyn Woods 'na you make my family break up' Kirby don tok say na im "mama", Kris Jenner bring di idea come im domot and di show go feature some cameos from members of di Kardasian clan. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria Army don rescue 58 women sex slaves5th June 2018 Boko Haram ambush: How militant group deceive Nigerian Army to open barracks gate17th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Wia dis foto come from, @Presidency_GMB 2015 Nigeria Presidential election Afta he contest for more than three times (2003, 2007, 20011), President Muhammadu Buhari wey be di main opposition All Progressives Congress (APC) candidate finally win di 28 March, 2015 Presidential election wia e defeat di then serving president Goodluck Jonathan of di ruling Peoples Democratic Party (PDP) Wia dis foto come from, Twitter/BashirAhmaad Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari afta di historic 2015 election victory over Goodluck Jonathan, still go ahead to win re-election for 2nd term in 2019. |
For her announcement, she tok say di six oda congressional committees wey dey investigate Mr Trump ontop oda matters go now continue under di umbrella of formal impeachment inquiry. |
Skip Twitter post, 1 Considering the level of compliance with government's directives on limiting the spread of Covid-19 in a Lagos State, should the State Government impose another lockdown or not? |
Saudia Airlines never comment on top di situation or give update on wetin happun with di mama and di pikin. |
E go create a sense of sanity, consumer-service provider trust, Alao tok am for di NPO Reports. |
Nigerian actress wey act for dis upcoming film, Namaste Wahala don tell fans say dem don finish filming of di movie wey dem wan release on 24 April. |
"Dat na why some lawyers come comot do protest say dem no gree but government send soldiers to beat, come lock dem for jail." |
President Muhammadu Buhari don return from im private visit |
Around afta 6pm, my mama receive call from one of di church members say make we come o say dem no know wetin dem do my sister. |
I believe say change fit happun - Kofi Annan kill-kill for Nigeria dey worry United Nations Deputy Foreign Affairs Minister for Ghana Charles Owiredu confirm di news give BBC, he talk say e be very sad to lose a stateman like Kofi Annan. |
All images subject to copyright Another thing we de for inside dis tori Ethiopia Airlines crash: Nigeria goment don ban Boeing 737 MAX 813th March 2019 Boeing 737 Max 8: Aviation authority say no Nigerian Airline dey use aircraft wey crash12th March 2019 Ethiopian Airlines crash: China, Ethiopia don match break for Boeing 737 MAX 8 aircraft afta Sunday crash11th March 2019 Ethiopian Airlines crash: Dem don confam say 157 pipo don die10th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Wia dis foto come from, BIEL ALINO Wetin we call dis foto, Emmanuel Boateng score three goals Messi no play di game, as coach Ernesto Valverde keep im top scorer for bench as dem go Levante play wey number 15 position. |
Skip Twitter post, 1 In Goura, more than 13,000 Nigerian asylum seekers crossed the El-Beid River from #Rann, fearing another attack by #BokoHaram. |
Jidenna Theodore Mobisson na Nigerian American rapper, singer, songwriter and music produce wey dem born 1985. |
Sometimes e fit dey somehow - like say you dey on your own out of your comfort zone - but if you no try sometin, you no go sabi how e be. |
Top of di list of sports stars wey dey 30 years and below na Real Madrid player, Gareth Bale, wey dey valued at £114m. |
But dem still dey pledge to help make ventilators and other vital medical equipment. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.