text stringlengths 21 14k |
|---|
And dem buy teenage defender William Saliba cheap from Saint-Etienne and let dia former captain Laurent Koscielny go to Bourdeaux for more dan £20m under im projected fee. |
Now wey gofment don reintroduce am, im say belle dey sweet dem wella. |
Na Nigeria first get television and radio station and di first sky scrapper for Africa, and na cocoa money dem use take do all dis things. |
For Yobe states dem dey hide for places like Damaturu, Gujba, Buni Yadi, Buni Gari, Gashua, Kanamma, Yususufari, Goniri and Kukareta towns for Yobe State. |
Di four teams wey comot from quarter final stage, Namibia, Zambia, Angola and Congo go get $175,000 each, while di third placed teams for each of di four groups go get $125,000 each. |
Shina Peller: Why Police arrest di owner of Quilox |
Shuter tok dis one for one telecoms conference for Cape Town, South Africa, wia m say dem go send dia application for December and lunch di bank for second quarter for 2019. |
"My commitment to di game still bam and my support for my colleagues for di Executive Committee still dey kampe." |
Another thing we de for inside dis tori London Tube bombing: Dem don arrest second man17th September 2017 Car crash for London no be terror attack7th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na for March Zlatan move go California afta im struggle to recover from serious injury wey im get last season. |
Di group don carry out several deadly attacks for di north eastern part of di kontri wey don kill thousands of pipo and pursue at least two million pipo comot from dia community. |
Di death don pain plenti Nigerians wey dey tok say di kontri don lose legend. |
Dem come do swearing-in of Mr. Gbagbo, wey get di support of military and top oga for government dem, to continue as president. |
Lunar Eclipse: Blood Moon na Juju? |
From Wizkid wey blast Presido Buhari on top di End SARS to Teni di Entertainer wey dey remember how dem kill her papa, many Nigerian celebs join #EndSarsNow #SarsBrutality campaign on Sunday. |
Elumelu dey hope say for future African countries go strong by diaself, dem no go need money from international countries before dem fit eat. |
"The population don komot we di tell dem how de construction go bi, make deh know say na dia own project". |
!— Simi (@SympLySimi) June 22, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Feel free to call us “ The Heat Nation” ! |
Another thing we de for inside dis tori Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa8th March 2018 #MeToo: Di trend wey women use talk sexual harassment matter17th October 2017 Video, 'Women dey ginger my work'8th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Niger State na di biggest state for north central Nigeria and di capital na Minna, wit oda major cities like Bida, Kontagora, and Suleja. |
E follow add say, "na true say di moni be her own but you know how women dey act wen dem get moni now. |
Justice still dey holiday after two years for Zaria Shi'a attack |
I see how children wey no get parents dey chop and how my parents dey take care of dem." |
And say no be dem tell oga Trump dat kain tin. |
Actually, he set them back big time with his Crime Bill, which he doesn’t even remember. |
Here na five of im top personal works wey im like and wetin dem mean to am. |
Ole Gunnar Solskjaer don become Manchester United new coach |
She also share tips on how to do more than one tin at a time. |
Another thing we de for inside dis tori Menopause: Why women at 35 fit no born pikin again - Doctor for women mata18th October 2018 Why women dey live long pass men5th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nigerian Traders protest go ECOWAS to make Ghana open back dia shops |
@CCECC8 - with project portfolio worth billions of $$ in Nigeria - volunteered to support us with medical personnel, equipment & supplies(incl ventilators). |
According to Forbes, di money wey she dey carry go house every year na $2.1 million. |
Di special adviser collect im appointment letter few days ago and e go serve for di remaining tenure of govnor Ganduje. |
Before dem build di track na for untarred road motor racers dey do dia tin but e no dey safe for dem. |
"Olusegun Obasanjo and Muhammadu Buhari", how Nigerians dey react to di "Obasanjo/Buhari 'failed state'" gbas-gbos 14 September 2020 Wetin we call dis foto, Obasanjo and Buhari na di only di only two Nigerians wey don lead di kontri as military Generals and elected civilian presidents. |
Even with di support from im former teammate Toure, no be all di players dey support Drogba bid. |
I am so lucky “blessed” word I tend to shy away from, to be a part of and share a life with you. |
Lagos Police don arrest 256 suspects for Mushin and Surulere area |
Shiite members go enta road again on Friday to protest 'mass killings' |
It's your best shot at damage control. |
A post shared by Cristiano Ronaldo (@cristiano) on Dec 2, 2019 at 3:21pm PST End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi dey top Forbes list of highest paid 100 athletes11th June 2019 Lionel Messi don chop three months ban3rd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Outgoing National Assembly President suppose put e self for quarantine", de MP tok. |
Production staff wey dey important to di show, go wear masks and dem go take weekly Covid-19 tests. |
AFCON 2019: Caf logo komot for two languages |
I say I do, wit no dress no make up and no ring". |
Skip Twitter post, 4 Please come. |
Afta di suspension by SEC, di company talk say dem no fit pay dema customers profits on di gold investments sake of di suspension. |
But... One of di things wey fit cause Lassa fever na contact with food wey bush rat don either piss or poopoo on top. |
Wetin we call dis foto, Most of those we im save na im nebors 'I use my hand comot 30 deadi bodi from inside water' Rabo Auta Jibiya say wetin happun no be small tin, and say e personally use im hand comot over 30 deadi bodi from di flood. |
Minister of Labour Dr Chris Ngige, wey tell tori pipo say dem don reach agreement, confam say dem don release N15.4 billion to public universities. |
She also add say na dis kain tins dey make pipo run comot from Nigeria go oda kontris wey she feel say dey support businesses. |
Security forces for Democratic Republic of Congo don arrest 10 priests and more than 200 protesters after di Sunday protest for President Joseph Kabila to leave power. |
Di women wey make di 2018 list include pipo wey dey at di top of dia career plus di ones wey just be activists, campaign pipo and women wey just use dia life experience to change dia world. |
Nigerian woman wey dem wan sell for Facebook no gree come back |
Minimum Wage: NLC don give govt warning Nigeria Labour Congress say fa-fa-fa fowl as goment say dem no go dey pay workers wey strike Leaders of di Nigeria Labour Congress (NLC), Trade Unoin Congress of Nigeria (TUC), and United Labour Congress of Nigeria don begin arrange dis members for di Tuesday protest and di November nationwide strike. |
Dis dey happun as United Nations Secretary General, Antonio Guterres say make oda armed groups for Anglophone regions drop dia guns for helep fight Covid-19 pandemic. |
Since di outbreak start for Nigeria on February 28, na five pipo don die and dem don discharge 33 patients wey authorities don test say dem dey negative twice to di virus. |
Dis na Shenhua first FA Cup trophy since 1998 and now dem don qualify for di Asian Champions League next season. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Forbes tok say na because of market share wey don go down and currencies wey no strong na im affect di list of billionaires wey go from 23 last year to 20 dis year. |
According to am, "Dem don accept am once, (twice) three times, dis kontri suppose unite, na di best be dat, no be who come from anoda place". |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, 5G network and coronavirus get any link?, Duration 1,006th April 2020 1:02 Video, Vitamin C fit prevent coronavirus?, Duration 1,027th April 2020 1:00 Video, Coronavirus Tips: To dey rub shea butter on ur hands evriday fit prevent Covid-19?, Duration 1,002nd April 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Nine pipo die, 54 moto burn as fuel tanker explode for Lagos Plenti pipo don enta road to protest against Plateau killings E no dey clear how many pipo don die for Nigeria for the last one week. |
But di thing be say many people wey don try dis number dey complain say e no dey work, because spam still dey enter dia phone. |
Any Doctor wey try do comot belle for patient fit face up to 10 years for prison and 99 years if di doctor really comot di belle. |
One actress, wey dem dey call Jameela Jamil go viral on top social media for November last year wen she bin do video on top di mata. |
AFCON 2019 Match Schedule & Results Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Afcon 2019: Super Eagles fit bring di cup home - Yobo Another thing we de for inside dis tori 2019 AFRICA CUP OF NATIONS: Match Schedule & Results14th June 2019 Women's World Cup: Nigeria 0-1 France match win make pipo feel say Super Falcons deserve more18th June 2019 Afcon 2019: Striker Aboubakar Vincent no dey Cameroon squad12th June 2019 Nigeria Afcon list: Kelechi Iheanacho, Semi Ajayi no dey Super Eagles list to Egypt9th June 2019 Fifa Women's World Cup: Chile vs Thailand help Nigeria qualify for last 1621st June 2019 Fifa Women's World Cup: Cameroon qualify for last 16 but Nigeria leg dey shake20th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wetin we call dis foto, Dirty like this one for Lagos street, fit bring rat wey get Lassa virus Lassa fever na viral disease wey person fit get from contact with food, or household items wey rat piss and shit don spoil. |
Dis be what we know1st June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Ambazonia leaders don land for Kondengui prison Why Mfoundi High Court no free Sisiku Ayuk Tabe, odas Wen de case start, deh read any man e name, tok e profession e background, wen deh wan read wusai deh komot one by one deh say deh bi Ambazonians. |
UN say 'Cameroon, make una protect civilians for far North' |
Buhari na failure - Obasanjo Why I wan contest for 2019 - Buhari ''Dis trouble old pass us. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Across di border for Egypt, di country dey prep for election as di posters wey dey di capital Cairo dey show. |
Matt McMullen CEO, for Realbotix company weh e di make de sex robot, tok for tori people say dey di make male sex robot weh e penis go fit "pass vibrator." |
Virus: Ghana cedi make gains against US Dollar sake of COVID-19 Disease? |
Na so tori people start to ask question: if on Sunday Mugabe bin no resign, wetin make am change im mind on Tuesday? |
Inside one statement, Mrs Conway say she dey step down by di end of August to focus on her children, to give dem "less drama, more mama". |
How social distancing fit slow down Coronavirus Nigeria don get new case of Coronavirus - See how e happun "Pipo need to know di facts, pipo need to know di truth, so dat dem go fit protect demsef," di Hollywood megastar add. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Happy Christmas: Christmas celebration for Elegushi in Pictures25th December 2019 'Merry Christmas' man rob bank finish begin spray di moni25th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal50 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
https://t.co/0AXahM0wwd— UNHCR Cameroon (@RefugeesCmr) January 18, 2019 End of Twitter post, 1 "We di worry for de security and wellbeing for dis refugees", UNHCR tok. |
Wetin I fit do if I dey live for face me I face you environment? |
John Onyi of Port Harcourt City Electricity Distribution Company tell BBC Pidgin say PHEDC - di electric distribution company wey dey supply power for Rivers, Bayelsa, Cross River and Akwa Ibom states go begin network expansion to make life and power supply better for customers. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 For 2014 wen im dey campaign to be Nigeria president, Oga Buhari say im certificate dey wit Nigerian Military. |
Osun election result: Senator Adeleke say wetin happun for election dey like wetin happun for 12 June 1993 |
For dis 12 months wey pass alone, di King of Pop make $75million after im Las Vegas Cirque du Soleil show - Michael Jackson One and im greatest hit album 'Scream,' do very well for market. |
E never finish; e get one tori wey dem say dem bin don use dis day for year like 1800, to dey sell slaves cheap. |
Wia dis foto come from, Office of the Government of the Federation Wetin we call dis foto, Mr Mustapha say di website go allow goment follow di freedom of information law E say to design di website, buy servers, train pipo, pay consultancy dey among wetin dem spend di moni on top. |
Di protesters wey march go Rivers State Government, Police, Department of State Security and Rivers State House of Assembly dey insist say di women get rights and need to dey protected too. |
Boko Haram bin attack di town and kill three aid workers. |
Wetin we call dis foto, Pipo run comot from dia house for Railway/Harmony Avenue sake of di pipeline explosion Mbakwe say im warn im pipo make dem no go pack di fuel because of di danger wey dey involved. |
Arsenal score first for di match afta United goalkeeper David de Gea mistake as im no clear Shkodran Mustafi header for di 26th-minute. |
2,210,534 pipo for di state wey dey 18 years and above don do Independent National Electoral Commission registration to vote for di election. |
Di striking doctors want make dem call back dia fellow doctor wey dem suspend before dem go call off di strike. |
Although flu viruses dey constantly change - dat na why flu vaccine also need to change regularly to keep up - dem no dey usually become pandemic. |
While odas dey Lagos, Abuja, Enugu and Kano. |
Ogbeh talk say di National Economic Council don even do 10-member committee wey get Vice President, Professor Yemi Osinbajo, inside plus nine governors wey go dey in charge of di cattle colonies for di states. |
Stamp duty on bank transfers go only apply to N10,000 and above. |
Summer school dey scratch parents head Fiona Equere 31 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pikin get seven weeks holiday from July before di new school year go start Afta first, second and third terms don finish, school pikin suppose rest for long holidays sake of say all work and no play dey make Jack a dull boy. |
How to be a Nigerian by Peter Enahoro From title sef, you go understand. |
3 pipo steal $3billion under Jonathan - Osinbajo 'Boko Haram don destroy our village' - Southern Borno Christians Dem dey get treatment for military medical facility. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: US don warn e kontri pipo make deh no go Anglophone regions17th February 2018 Cameroon special forces free three pipo weh terrorist grap20th March 2018 Cameroon Anglophone crisis: Authorities di look for missing social affairs official26th February 2018 Extra security don land for Southern Cameroon28th September 2017 Cameroon Anglophone crisis, security dey find director for exams bodi wey dey miss18th March 2018 'Anglophone separatist no go use Nigeria scatter Cameroon'5th February 2018 Wetin be di security wahala wey dey happen for Mali?4th October 2017 Authorities go fit open investigation for exams boss kidnap - Governor20th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.