text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Xenophobic attack provoke South Africa to reply31st March 2019 Mother's Day 2019: Tins wey only African mama fit use show her pikin love31st March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Ghana vex for Australian High Commissioner wey complain about dirty Ghana authorities don clean dirty for Australian High Commission Di journalist Kwakye Afreh-Nuamah be leading social media campaigner wey recently start campaign against sanitation Minister, Kofi Adda sake of filth engulf most parts of Accra.
Why law no fit stop street begging for Kano 31 May 2018 Wetin we call dis foto, Street beggers for Zoo road, Kano E neva reach 3 weeks wey Kano State Hisbah Board arrest 92 street beggars for Kano and dis no be di first time wey di board dey carry out dis arrests since di state get anti- street begging law wen dem pass for 2013.
Dem say women dey hungry for sex more wen dem dey ovulate pass any oda time.
Eaton, video director; Cameron Crowe, Michele Farinola & Greg Mariotti, video producers BIRTH OF THE COOL (Miles Davis) Stanley Nelson, video director; Nicole London, video producer SHANGRI-LA (Various Artists) Morgan Neville, video director; Emma Baiada, video producer ANIMA Thom Yorke Paul Thomas Anderson, video director; Paul Thomas Anderson, Erica Frauman & Sara Murphy, video producers SOURCE: Recording Academy Grammy Awards Another thing we de for inside dis tori Grammy nominations 2019: Seun Kuti, Kendrick Lamar & Drake don gbab Grammys nomination7th December 2018 Jay-Z dey lead Grammy award wit 8 nomination28th November 2017 Grammy 2018: Wetin to expect28th January 2018 Buju Banton: Di ogbonge Reggae star don comot prison afta 7 years8th December 2018 Kendrick Lamar don win Pulitzer Prize for im music17th April 2018 Grammys 2019: Celebs wey slay on top di red carpet11th February 2019 Grammy 2018: Bruno Mars nearly collect everything29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But e get ppipo wey dey support me but fear no gree dem come out tok dia mind.
We thank God for the grace, and I can't thank you people enough for you support!— Kwesi Arthur (@KwesiArthur_) June 5, 2018 End of Twitter post, 1 Dem nominate am alongside Mc Soffia (Brazil), Nailah Blackman (Trinidad den Tobago), Niniola (Nigeria), Not3s (Uk), Prince Waly (France), Sik-K (south Korea), Sjava (South Africa) den oda artistes.
End of Facebook post, 8 Political scientists for Ghana say Mr Amidu in nomination be di most objective in di history of Ghana.
Na Arsenal fans happy pass say Unai Emery chop sack Ozil no dey PES 2020 for China Arsenal don sack Unai Emery "We need to dey compete for di top trophies for di game," na wetin Arteta tok "Dat one dey very clear to me, when I discuss with di [owners] Stan and Josh Kroenke and senior pipo from di club."
Minister Pantami problem with Kwankwassiya members start early dis year before elections, wen di Gombe born former lecturer dey give Quranic lecture wia di Kwankwassiya members say e tok bad about dia leader Rabiu Kwankwaso.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Justice for Chima: 'Dem torture Chima, break im legs, Chima die in pain' - family 'We want justice' Ifeanyi and Victor want justice for wetin dem suffer for police hand.
'We no want National Cathedral; Give we factories den ambulances'
#OleOut pic.twitter.com/5VaPY3CKNb— Kezie (@CaptainKezie) January 22, 2020 End of Twitter post, 5 As e be so Ole Gunnar Solskjaer side remain six points behind Chelsea wey dey number four position, while Burnley climb to 13th position, seven points clear of di relegation zone.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Buhari must hurry'20th August 2017 Obasanjo say Nigerians go be mumu if dem re-elect Buhari for 20193rd April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal45 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
from Odiakpo Obire Progressive People's Allaince candidate We go bring beta economy, health care system and school to our state.
Still, even as di kontri position drop small, Nigeria ogbonge Senior Advocate of Nigeria (SAN), Femi Falana say all di goment tok tok on top corruption, na just to confuse di kontri pipo.
Imo state government swear-in twenty eight new commissioners and eighty-one committee members for di 27 local government councils for Monday, December 4.
If you do, you go enta problem.
Why sabi pipo dey find am difficult to fit predict flood Onyinye Chime Broadcast Journalist, 1 September 2018 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO/AFP/Getty Inside 2018 flood don already happun for different parts of di world and more still dey front, but scientists neva still dey find am hard to predict flood.
Obtaining the visa wasn’t super straightforward or easy and entering the country was not the most pleasant experience, but I’m here now!
According to di Gross Domestic Product (GDP) report wey di National Bureau of Statistics (NBS) release on Monday, e show say Nigeria economic growth rate for 2019 do well pass di 2.1% wey di International Monetary Fund (IMF) bin tink.
ASUU say 'Ad-hoc' arrangee by Nigeria goment to build six Uni labs no go work Olubunmi Okunnu Broadcast Journalist 7 August 2019 Wia dis foto come from, Flickr Nigeria university lecturers union - ASUU), say di plan by di federal goment to build laborary inside universities for all di six geo-political zones of di kontri, na jama-jama plan wey no go work.
Na July 4, 2008 dem commission di mall wey suppose be one of di most modern shopping malls inside West Africa and the first large-scale shopping centre for Ghana.
Skip Twitter post, 7 As to me I don't support ur decision, u could v taken ur time , and fire him after he recover from the trauma he is going thru , we r the brother's keeper my President ,every person has done some secret video we r just lack they have not gone viral, we do crazy staff in our priv— Jimmy Mich (@JimmyMich1) July 30, 2020 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Sir that was a bad move you made, you was supposed to call him, make him seat and invite councillors so that they find out what has made him to leave the wife home.
Kehinde don do meeting wit Nigerian Football Federation officials to begin arrange as im go take dey play football for Nigeria.
Nigeria2019: BBC go begin Nigeria election countdown wit #BBCNigeria2019 from January 17
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 E no tay wey some pipo arrange one #BloodOnTheFlag movement to send strong message to goment on top di same mata.
Another thing we de for inside dis tori Video, How you fit help anoda woman carry her belle5th April 2018 Video, 'For my tradition, taboo to carry belle for anoda woman'5th April 2018 Video, Surrogates: Dis Nigerian women fit carri belle for anybody13th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori 'Yemi Alade get career for acting'3rd September 2019 Image gallery, Fela Anikulapo Kuti: Five Nigerian musicians wey dia music dey inspired by Fela2nd August 2019 Nicki Minaj say she don retire from music5th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Pipo like musicians MI, P-Square, Efe wey win Big Brother Naija, all of dem dey rep Jos town.
South Africa don close dia embassy for Nigeria 'Attacks against Nigerians for South Africa fit destroy African brotherhood' "Job go dey for us?"
For more dan two years now schools di go Anglophone regions laik pesin weh e sick epilepsy, since November 2016.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: From ‘Commissioner General’ Mahama to Akufo-Addo aka ‘King Promise19th March 2018 Ghana: Special Prosecutor need chance to succeed - British High Commissioner26th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Juventus vs Fiorentina: Ronaldo score two times to reach 50 goals for Juve2nd February 2020 Cristiano Ronaldo say 'I wan win more Ballon d'Or awards pass Lionel Messi'18th September 2019 Cristiano Ronaldo: Di striker goal celebration don put am for trouble with UEFA18th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Dem get 11,000 soldiers and ova 1,000 police, and dem believe say na one of di UN most dangerous missions.
DJ Spinall - Five things you need know to be ogbonge DJ - DJ Spinall Dem no support media player for your device Five things you need know to be ogbonge DJ - DJ Spinall 27 January 2018 Before before, some people fit look DJ work as person wey im duty na to play correct song for occasion.
Professor Oquaye, be major critic of homosexual rights for Ghana as he openly declare en opposition to di calls for legalisation of gay rights for di country.
Di agbada, wey Ugo Monye no gree tell us how much e cost, blow break internet sotay pipo dey talk am about pass di couple for di wedding sef.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Get plan on how you want make everytin take be, e go reduce di fear.
Mr Blatter say "To get three big kontries togeda…e mean say dem fit host am alone, so why di three of dem dey togeda?"
African Footballer of di Year 2017: Former winner Didier Drogba sweet goal Dem no support media player for your device African Footballer of di Year 2017: Former winner Didier Drogba sweet goal 19 November 2017 Watch dis old video of former African Footballer of di Year Didier Drogba as im score for Chelsea against Liverpool for 2006.
Shehu Shagari, former Nigeria presido don die 28 December 2018 Nigeria former presido Alhaji Shehu Shagari die on Friday.
Na so Tlaib and Omar take become di first elected representatives for US history wey dem deny from entering Israel.
As at today di virus wey don kill more than 2,236 and total number of pesin wey dey infected na more than 75,000 pipo all ova di world.
— Rhea Williams (@Rheaaaaar) July 3, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 oh man, this is very sad.
Skip Twitter post, 1 FLASH: President Muhammadu Buhari has nominated Mr. Edward Adamu as Chairman of the Asset Management Corporation of Nigeria (AMCON).— Bashir Ahmad (@BashirAhmaad) December 10, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 That’s true.
Wen dem hang di four men for Friday morning, di mother of student wey dem kill say "I hug my daughter photo and tell her say we don get justice."
Di Federal Airports Authority of Nigeria, FAAN, say dem don clear di cows comot and dem dey sorry say di thing happen.
Na for readdress for for state and na Cameroonians go decide, na federalism, putam for new constitution pawa for pipo".
Democracy Day - June 12 For 2019, Nigeria move im Democracy day celebration from May 29 go June 12.
Plenty of di people wey no support di independence no gree come out vote because dem no wan believe say di referendum wey happen for di region dey real.
India For India, plenty political parties dey criticise Valentine day.
UN say 'Cameroon, make una protect civilians for far North' Cameroon: We no pursue Nigerians Wen seleka rebels bin take over for 2013, one refugee bin komot Bangui trek 100km for foot before e get moto for reach Yaoundé, and Christian family welcome e. Skip Twitter post, 1 The 1st convoy of 523 #refugees from CAR return home by road in safety & dignity in a #voluntaryrepatriation process coordinated by the gov'ts of Cmr, CAR & @Refugees.
Nigeria: How Shell abuse Ogonis - Report Agara Kabari from Ken Saro-Wiwa Associates, tell tori person Daniel Semeniworima say wetin don happen for New York "no fit happen for Nigeria at all because di government no sabi wetin dis oil company dem dey do to di communities".
"Im say no one really dey sure whether Boko Haram na im kolobi di school girl pickin dem.
Dem take off from Johannesburg around 3:00 pm and arrive for di Murtala Muhammed International Airport around 7:20 p, wia di Chairman, Nigerians in Diaspora Commission Abike Dabiri-Erewa dey ground to receive dem.
pic.twitter.com/g8CGvap7Jn— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) March 29, 2019 End of Twitter post, 2 Nigeria election offic INEC bin suspend di 9 March election for Rivers State sake of wetin dem say be violence and gbege dem wey happun as di election happun.
Another thing we de for inside dis tori Militants don kill woman for Somalia because she marry 11 times9th May 2018 Court order Ghana fire service to pay women dem sack because dem get belle26th April 2018 British-Nigerian go become di UK first black woman ambassador22nd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dis na afta e tell di judge for di detention hearing on Thursday say e never get chance to speak with im client.
Deontay Wilder don agree to fight Anthony Joshua for UK
Wetin we call dis foto, Mary Alete na one of di N-Power beneficiaries for Rivers State She add say her major concern na di one dem wan end dis first batch wey enrol for di programme. "
If di vendor no gree, you fit request say you go like do about 20% payment and after you don collect your order, you go come pay di remaining money.
Ask Attah although im gree say di officer wey shoot di man no use di safety switch on di gun wey suppose don prevent di accidental discharge.
Di tori of how di girls wey dey between 14 to 18 years die shock government for Nigeria.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Nigeria Presidential Election Results 2019: How Nigerians, world leaders celebrate Buhari re-election INEC, di electoral joinbodi for Nigeria don declare President Muhammadu Buhari of di All Progressives Congress, APC, di winner of di 2019 presidential elections.
E also be di Garden City of Nigeria.
E be good tin say women no care about those bad words again.
Dis na something wey US musician and actor Tyrese Gibson dey experience after im announce say im friend, US celebrity Will Smith give am $5 million.
Leah Sharibu: "I believe say my daughter dey alive"- Sharibu Nathan 26 July 2019 Wia dis foto come from, Twitter Di papa of Leah Sharibu don tok say im no believe di rumuor wey dey go round say im daughter don die.
Why Angela Merkel di German Chancellor dey come Nigeria next week
Ekweremadu attack na embarrassment to Nigeria - Dabiri-Erewa Jolly turn katakata for Nigeria Senator Ekweremadu "Plenty expulsion orders na im we don issue and investigation don begin against four pipo", di first oga police, Robert Sandmann from Mittelfranken Police HQ bin tell di BBC.
Di women say di kain gbege wey happun for di Rivers State constituency by-election too much and say dem no want make dat kain tin happen again odawise dem go do as dia tradition demand come waka naked, cari dia bumbum rub for ground and anytin wey pipo see make dem take.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Security forces dey clash with protesters1st October 2017 Cameroon: Government don put curfew for Buea11th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you50 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Waihiga Mwaura from Kenya don win BBC World News Komla Dumor award 26 September 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 2018 Komla Dumor award-winner Waihiga Mwaura One Kenya journalist and TV presenter don win dis year BBC World News Komla Dumor Award.
Catch the action LIVE & in epic HD ONLY on your world of champions.
The Experience 2018: Top stars wey ginger pipo for di show
Im execution go happun next month Another thing we de for inside dis tori 'OK' hand sign don become hate symbol26th September 2019 Trump retweet video of im supporter wey shout 'white power'28th June 2020 George Floyd Death: KKK 'leader' chop arrest after im attack Black Lives Matter protesters9th June 2020 This is America: Di video of rapper Childish Gambino wey dey make pipo talk10th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Nigeria Presidential Election Results 2019: How Nigerians, world leaders celebrate Buhari re-election Nigeria Presidential Election 2019: Who be di third party candidate?27th February 2019 Election result update: "I humble say una find me worthy to kontinu"27th February 2019 Nigeria 2019 Elections: How di "Third Force" perform27th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
2019 Elections: Wetin Nigerians go miss as Sowore no dey presidential debate
Kendrick Lamar — $58 million 4.
Another thing we de for inside dis tori Priyanka Chopra and Nick Jonas don marry1st December 2018 Miss Universe 2018: Catriona Gray from Philippine na she fine pass from Earth reach Jupiter17th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
'I start to dey use drugs at di age of 13' Ghanaians dey ginger American Singer, Lacrea and oda celeb to visit dia kontri "I don lose my voice finish sotay I no fit sing.
For di documentary, im tok about im inspiration and im add say "im ancestors" dey speak to am through im music.
Shop owner Friday say na 7pm e dey close shop now instead of 10.30pm Police tok tok pesin for Kano Command DSP Abdullahi Haruna confam wetin happun and say Commissioner of Police don give order to find and arrest di gunmen.
Mali: Canada no go dey send plenty soldiers UN don draw ear give Burundi But one foreign security pesin tell AFP news agency say dem no expect dis kain attack for Timbukutu.
Although e neva dey clear wetin cause di collapse, police say dem mobilise rescue team to di scene fast fast to epp pipo wey dey affected.
Acting Vice Chancellor, Prof. Opuenebo Binya Owei tell BBC Pidgin say she provide dis hotlines so students go get confidence to report anything wey dey worry dem to di school authorities from sexual harassment to oda things like fraud or extortion.
Another thing we de for inside dis tori Musicians wey fight, settle and collabo like Wizkid and Davido25th December 2017 Keke Palmer - American actress to National Guard: 'Protect us ... march wit us' inside "Black Lives Matter" protests on blackout Tuesday4th June 2020 George Floyd: Who be di man wey cause 'Black Lives Matter' protest worldwide?8th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Check out some of di tweets wey about Messi wey trend wen di match end.
July 11, 2020 Di kwanta between di two catch fire on Saturday 11 July, afta madam Nunieh drop bomb give tori pipo say na di Niger Delta minister wey dey supervise her agency remove her from office becos she no gree play ball.
She be di former federal Commissioner of National Commission for refugee, migrants and Internally Displaced Persons (IDPs) Madam Sadiya bin di National treasurer of di All progressive congress APC from June 2013 to June 2014 before she become member of di All Progressives Congress Presidential Campaign Council where she hold office as di oga of election planning and monitoring, field operations, and fund raising committee, Na she lead di team wey prepare for di 2015 general elections wey APC party win.
'Crime rate don dey low for Kano State'For Kano State, northern part of Nigeria, di tok tok person of di command, Huruna Abdullahi, tok say since goment lockdown di state sake of coronavirus, crime sef don go down.
Tinubu na former govnor for Lagos State.
Wia dis foto come from, HOC Another thing we de for inside dis tori Brexit: British MPs don reject anoda Brexit Deal13th March 2019 BREXIT: "UK go still dey tied to EU rules afta Brexit"12th March 2019 Brexit latest: I dey confuse... wetin dey happun now?15th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
ria Senate threaten Edo assembly take over if Govnor Obaseki no comply 30 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say di former govnor of Edo state Adams Oshiomole and di present govnor Godwin Obaseki dey qwanta ontop di issue Nigeria Senate don order Govnor Godwin Obaseki of Edo state southern Nigeria, make im issue fresh proclamation letter to di seventh Edo House of Assembly, so dat dem go fit do fresh inauguration.
Skip Twitter post, 1 Daily Graphic: Fear grips Kumasi Academy; One more student dies, 44 admitted to hospital || Interplast Chairman wins expatriate CEO award #ClassEBS pic.twitter.com/0zgc1OAS89— Class 91.3Fm (@Class913fm) December 6, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Shutting down Kumasi Academy and sending the students home could result in a contagion, especially when whatever disease it is, is unknown.
Cameroon don gree to host 2021 African Cup of Nations Cameroon don appoint Conceicao as dia national team coach Sports Analyst Laurence Nkede say na for keep dia chance weh Cameroon deh no include Paul Biya stadium for Olembe because work still dey plenti.
"I don experience harassment for di school wey I dey teach before from one female student wey feel say she go use am get beta marks for my course.
Im say dem try but e no work.
Another thing we de for inside dis tori AFCON Draw: Nigeria, Cameroon, Ghana don find out who go dey dia group13th April 2019 Man United vs Barcelona: Wetin Ashley Young do wey Man U fans dey bad mouth am?11th April 2019 Man United vs Barcelona: How Red Devils fit take win Barca10th April 2019 Video, France 2019 FIFA Women's World Cup visit Cameroon10th April 2019 Champions League: Tottenham Hotspur vs Man City, pipo dey blame Drake for Aguero penarity miss10th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?39 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.