text stringlengths 21 14k |
|---|
She add say fast food outlets and eateries go maintain take-away services for now. |
follow di joinbodi members tok to reason why death no make dem do u-turn. |
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Why dem dey call Hurricane human being name29th August 2017 American Embassy don reopen Abuja visa service24th August 2018 Nigeria: See pako schools wey dey operate for Abuja13th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dem say dem first test am for monkey body and e dey successful. |
Legislators dem for Uganda, Rwanda, Ghana, Tanzania, and South Sudan dey visit Israel on Thursday and dem plan to meet President Reuven Rivlin and Prime Minister Benjamin Netanyahu. |
But di discrimination wey im face for football world afta im turn to man, na im end im career as star player for Nigeria football. |
All di yabis wey Denrele dey collect from different pipo no dey move am at all becos, na dat kain dressing don carry am enta international level so. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana budget 2019: 'Mpuntuo' or 'mportomportor'?16th November 2018 Top Pastor declare 72-hour fasting and prayers give Ghana against national economic crisis1st October 2018 Ghana cedi dey fall like 'mango' against US Dollar, minority predict worse by end of year4th July 2018 Chinese Yuan beta pass American Dollar?23rd July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Posted at 19:05 7 February 201919:05 7 February 2019 Join di debate for social media Use di hashtag #BBCNigeria2019, #NigeriaDecides and #ThePeoplesDebate2019 to drop your kweshion or send your comment. |
'Dis no be about increase in price but na wrong calculations for di cost elements ' National President Petroleum Products Retail Outlets Owners Association of Nigeria PETROOAN Billy Gillis-Harry say dis change wey di PPMC don go no good at for di industry as e go make, very soon filling station owners no go fit get money buy products sell to sell again. " |
Wetin we call dis foto, Zokutu community no get correct source of water Goment message since di outbreak na for pipo to wear face mask, wash dia hands and observe social distancing But as BBC pidgin visit di community, pipo dey go about dia business wit no face masks and dem no dey observe social distancing. |
"Transparency no dey di utilization of covid19 donations fund. |
Wetin we call dis foto, Religion for Africa na powerful influence wey dey tell pipo wetin dem suppose do or how dem suppose live dia life Ms Agneroh tok say "For here, pipo tink say marriage na blessing." |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, #EatDrinkFestival: Food matter dey happen for Lagos26th December 2017 Social Media Week Lagos: BBC Pidgin dey show14th February 2018 Image gallery, Nigeria: Plenty fun, flogging for Egungun festival25th December 2017 Video, Beer Festival don land for Nigeria26th September 2017. |
Restaurants: Pizza Hut dey shut down dia restaurants for Nigeria sake of Covid-19 pandemic palava? |
Agbo tok say im dey flow well wit Arinze sake of say im dey very flexible as professional actor, weda na im physique, voice or di way im humble, Arinze na di man. |
Di former prime minister wey later turn president, rule im kontri for nearly four decades until di military make am resign for 2017. |
Nigeria high school students don win third prize for 'Olympic robot competition' for Mexico |
Wetin we call dis foto, Di refugees say dem dey run from government crackdown on Cameroon English-speaking North-west and South-west regions. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: You ready to do rice farm business?2nd January 2018 World Bank don give Nigeria $486 million loan for electricity16th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di actor become popular during di year 2000 wen im act for di feem 'Aki and Pawpaw'. |
Another thing we de for inside dis tori Lagos no get plan to begin pay religious leaders31st July 2018 Tanker explosion: Anoda explosion don happun for Lagos bank31st July 2018 Video, Plastic Pollution and how Lagosians dey use plastic am block water25th June 2018 Kaduna State don sack thousands of teachers wey dem just employ19th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na Emmerson Mnangagwa carry dis one tell im supporters for di first time wey im talk for public. |
Malaria vaccine: Kenya don release di world first injection to treat di killer disease 13 September 2019 Kenya go release di world first malaria vaccine from Friday 13th September. |
Tori be say five opposition lawmakers do sitting and try to suspend 21 odas Tuesday afternoon, di mata make di state govnor Emmanuel burst enta di Assembly to settle di kwanta. |
End of Facebook post, 2 Dis herdsmen wahala don be di main talk-talk for Nigeria and people wey dey make law for di country don meet with President Mohammadu Buhari to find solution to di problem. |
Wetin we call dis foto, Dr. Pondy Angèle Hermine na Paediatric Haemato-Oncologist for Chantal Biya Mother and Child Centre Signs weh mami for take'am serious rush for hospital Glenn Mhah say early warning for cancer for pikin dem na wen sometin high for any part for pikin e skin, leg, jaw. |
Skip Twitter post, 2 pic.twitter.com/uvRF2DCBkK— Taxify Nigeria (@Taxify_ng) January 25, 2018 End of Twitter post, 2 But dis no go be di first time wey person go dey accuse dis kain drivers say dem do anyhow. |
Wetin you fit do to stop am Different tins dey wey gatz to happen if pesin wey be addict no wan continue with dat kain life, dis na five of dem. |
Wetin we call dis foto, Dis na wetin di Coronavirus alias Covid-19 disease dey like for inside pesin bodi. |
Kukasheka say in fact dem dey use all eye, hand plus leg search for Shekau, and dem do even pack N3 million as reward for any better information wey go lead to Shekau arrest. |
Words like 'NEPA' and 'national grid' come begin dey trend for social media as pipo dey express dia feelings about electricity providers. |
Skip Twitter post, 1 #butter that doesn't melt . |
Dis don really affect di performance of im government and na Nigeria dey suffer am. |
Dis na some of di ogbonge tori wey di world experience for di last decade. |
"E get young able body bodi wey suffer for di campaign na dem President suppose select no be pipo wey just dey one side when odas dey work. |
Dem show pishure of di bees dem ontop Taiwanese TV. |
"Di noticeable absence of young people under di age of 35 inside di ministerial nominees wey Senate President Ahmed Lawan read come to us and di entire Nigerian youths as a big surprise. |
Im say na only 1,700 shops dey open for business and 2,000 dey locked up. |
Another thing we de for inside dis tori Mine explosion: At least 13 minners don die for Ghana24th January 2019 Moesha Boduong say hard economy make her follow married men12th April 2018 Amanpour dey defend Ghanaian actress Moesha Boduong18th April 2018 Lydia Alhassan: Ghanaians blast NDC MPs over ‘Bloody widow’ tag5th February 2019 Aagbe Wo Demo: “Call your militants to order” Ghana demonstrators advice President Akufo-Addo7th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?20 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Love letter wey Obama write college girlfriend don show 19 October 2017 Wia dis foto come from, Emory Wetin we call dis foto, Di letters show say di person wey write am love di person im write am for. |
Di presidential taskforce bin announce say church go fit start to open if dem follow di protocol wey both di taskforce and state goment dem agree. |
Dem argue say make dem allow older, married men to become priests. |
Thanks to Emery for keeping faith in him — Chineze |Mrs Walcott (@Amchizzy) October 27, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Messi is Argentina's Iwobi He is one of our own. |
Skip Twitter post, 1 Female journos in Cameroon have come together to fight sexual harassment in the media. |
Another thing we de for inside dis tori Hanan Buhari: Nigeria President daughter marry Mohammed Turad Sha’aban - See fotos and videos from di wedding Nigeria President Muhammadu Buhari daughter Hanan wedding to Mohammed Turad Sha’aban happun for Aso rock, Abuja.4th September 2020 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
on Social Media) Skip Twitter post, 1 Transparency International is no longer transparent. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Ogoni people don react to report against Shell29th November 2017 Nigeria: Military say IPOB na terrorist group16th September 2017 Who Lie: Military or Fake Twitter?28th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: 'E be like wia zombie don takeover' - Nigerian student for China28th January 2020 Lassa fever don kill 41 pipo for Nigeria dis year - FG29th January 2020 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown27th January 2020 Lassa fever: During dry season di killer disease dey worry, see 12 habits to prevent am22nd January 2020 Nafdac say fruits and veggies wey dem use chemical ripe boku for market21st July 2018 Zimbabwe: Mugabe don ban import of fruits and vegetable to encourage farmers17th October 2017 Vegan and vegetarian diets fit increase stroke risk5th September 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election59 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Video, How fake football agents dey wayo players wey wan go Europe23rd May 2019 AFCON U-20 Niger 2019: Cameroon beat Uganda 5-4 for go next round18th May 2018 Asamoah Gyan: Black Stars captain don return from retirement after Ghana President intervene22nd May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For di house wey di husband dey live, dem reach like five married men wey dey live for dia, she tok give BBC Pidgin. |
As dem handcuff am, though, Oga Floyd no fight again, Oga Lane explain to am say dem dey arrest am sake of say "im use fake moni". |
Im bin go children prison sef sake of armed robbery. |
Another thing we de for inside dis tori Akum-Bamenda road open afta 'Ambazonia forces' blockam, spoil motor, kill driver9th September 2018 Cameroon: Plenty restriction for waka about di worry business for Bamenda-Resident14th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Wetin history fit teach Africa on how to end malaria pata-pata?25th April 2018 UNILAG: University of Lagos don make campus TV history for West Africa16th January 2019 BBC West Africa Bureau go connect everybodi20th March 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election46 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020. |
Still, small worry dey say pipo no dey wan chop fibre. |
Djokovic wey now don win five Wimbledon title say "Roger na one of di greatest players of all-time, l dey respect well -well na wetin Djokovic tok "im dey inspires me,." |
Some pipo dey tok say she don lose am. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 One major challenge wey tori pipo dey face for Nigeria, especially as dem dey report di Boko Haram katakata for north east of di kontri be say, Nigeria military no dey gree give information of wetin dey true true happun dia and how many soldiers die. |
Wia dis foto come from, NMA Nigeria Wetin we call dis foto, E be like say Nigerian Medical Association no support di strike action of di resident doctors Im say because of di big number of dis resident doctors, palava go start, once Nigerians begin return from di Muslim Eid ul-Adha holiday. |
Waec, school certificate, oda qualification of candidates wey wan be Nigeria presido Atiku dey fear for wetin go happun for 2019 election Muscle: Atiku get deep pockets, im don make plenti moni from im businesses like American University of Nigeria, TV and Radio Gotel, Faro Water etc. |
One month earlier, 27 pipo die wen one military plane wey bin dey carry senior Kazakh security officilas crash for di south of di kontri. |
Afta di second injection, her temperature also rise small, but then vanish, and she feel well." |
Christy Essien-Igbokwe na di first female president of assocition of pipo wey dey sing for Nigeria (PMAN). |
Another thing we de for inside dis tori Insecurity: Ogun state police rescue five RCCG kidnap victims3rd August 2019 Insecurity in Nigeria: FG go use drones, cctv to pursue criminals for southwest31st July 2019 FG go put soldiers for highway - Osinbajo14th July 2019 Funke Olakunri: Police tok wetin dem sabi about Afenifere leader daughter murder13th July 2019 Kidnapping: Police confam fresh kidnap along Lagos/Ibadan Express way24th July 2019 Nigerian army rescue 13 farmers from kidnappers hand8th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Be advised, the reports making the rounds about a visa being denied to Nigerian Bishop Oyedepo are false. |
Another thing we de for inside dis tori Confusion dey whether IPOB don sack Nnamdi Kanu15th November 2017 Nigeria: 'IPOB na terrorist group'21st September 2017 Nigeria: Court say make IPOB members remain for prison19th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you38 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Russia say dem too go do Washington back as UK neva present one single fact to prove say Moscow na im poison Sergei Skripal and im daughter Yulia. |
Ganduje add say im no dey fear at all as e know say na God dey give power to pesin wey im like. |
pic.twitter.com/V61aCF8o35— Dr. E. Osagie Ehanire MD, FWACS (@DrEOEhanire) March 18, 2020 End of Twitter post, 1 To stop di spread of di Covid-19 disease, goment bin ban all goment officials from foreign travels afta di Presidential Task Force for di Control of Coronavirus (Covid-19) meet behind closed-door for Abuja, di Nigerian capital on Tuesday. |
Another thing we de for inside dis tori AMVCA 2018: Three tins wey happun for dis year Africa Magic awards2nd September 2018 Game of Thrones fit end afta season eight2nd September 2018 Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Nowadays, na cinema dey pay pass - Ali Nuhu8th June 2018 Marhaba, di cinema wey influence Kannywood2nd September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Zambia want make Ghana teach dem how to make garri29th September 2018 Fuel price dey rise, cedi fall like mango, salaries no increase, but Bawumia insist Ghana dey work again19th September 2018 Why Angela Merkel di German Chancellor dey come Nigeria next week25th August 2018 President Akufo-Addo: Ghana no wan do 'la borrow' from IMF after di current bailout end13th August 2018 President Nana Akufo-Addo: We dey inside difficult times for Ghana, but e no sheda be crisis25th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For seka say young pipo bi make majority for population, na dem di fight, deh don kill plenti of dem, plenti get injury and di suffer, make deh include dem for de process, as failure or success for de dialogue depend for young pipo. |
Im add say "make pipo wey dey build put am for dia plan say dem go keep small space wey dem go take plant trees because trees no dey take plenti space but e get benefit for today and tomorrow." |
Wetin we call dis foto, Sadiya Salihu do Lalle every week and she say she no go wan leave am for election but she also wan vote too. |
Barbara Tommey visit her former matrimonial home plus en brother and sister in law to pick-up some important documents as part of en divorce things. |
Ghana fake UN awards 'scammer' go fit face fraud charges? |
17 June 2016 - dem kill eleven persons when two cult groups; Icelanders and New Greenlanders dey fight for supremacy. |
But no be only better things people talk for im performance on Sunday. |
Around last summer, I manage to do am for almost five months. |
- JAMB question - How snake take chop N36 million? |
Di people wey sue dem na members of one non-governmental organisation wey dem dey call Progressive Alliance Movement. |
Nigeria election office INEC don tok say dem get hope say soon dem go get di money wey dem need to run di 2019 general elections. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Manchester City manager, Pep Guardiola, talk say im get respect for Feyenoord and na im best starting IX im go play for Wednesday night. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Makoko: Di Lagos community wey dey float ontop wata20th December 2018 Lagos APC rally: Kasala burst as dem shoot journalists8th January 2019 Wale Oluwo: Why Lagos commissioner resign from Ambode goment, dump APC, vow to work for PDP Agbaje5th December 2018 Jide Sanwo-Olu: Who be di man wey wan pursue Ambode for 2019?13th September 2018 Lagos APC primaries: Wetin Govnor Akinwunmi Ambode fit do next as im don lose3rd October 2018 Lagos APC rally: Police don declare man wey allegedly stab MC Oluomo wanted9th January 2019 Video, Lagos BRT: How to use 'E-connect' card inside di long blue bus2nd January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dis palava start when some people for di region begin enter street because dem wan separate, form dia own country wey dem call Ambazonia. |
Uganda army don launch dia own condoms One pastor, Chinwe Alisi say im church no dey collect anybodi result by force, say dem dey get intending couple consent before dem go do di test. |
Another thing we de for inside dis tori John Lewis: What you need to know about di ogbonge civil rights activist18th July 2020 Tyrese Devon Haspil, Personal Assistant to Fahim Saleh, Gokada CEO dey arrested as suspect for di murder in New York18th July 2020 John Lewis accomplishments as U.S. Representative, Donald Trump on John Lewis death and Rest in Power tributes to di congressman, civil rights movement icon18th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal44 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
So far, dem never talk say any of the victims come from Africa countries. |
Skip Twitter post, 1 The past couple of weeks have given me time to reflect, and time to think over the events of the last few months. |
Another thing we de for inside dis tori Benin Bronze: ''We fit borrow our artwork wey full museums for Europe'' Edo Govnor21st June 2018 300 years go pass before African art go sell like Salvator Mundi - Polly Alakija16th November 2017 Video, Igun street: Di place wia bronze art for Nigeria from come8th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 THE COVENANT CHURCH Di Covenant Nation don fix 6 September as di date wey dem go reopen. |
"Cancer for di oda hand, be deranged growth. |
"Dis na great feeling," Salah tell BBC Sport. |
Di party bin announce former govnor of Cross River state, Donald Duke, as di winner of di election and dia presidential flag bearer for di 2019 general election. |
Doctors criticise Trump afta im suggest to use disinfectant take treat Covid-19 Trump don sign order to suspend immigration green card - See who e go affect Dis na some of di claims inside di letter: Trump claim say China Presido Xi Jinping bin pressure WHO not to declare di virus outbreak as emergency. |
Wetin be di main local food here? |
Pepe enter as substitute for di second half and come later score two free-kicks to show Arsenal fans say im fit provide di pepper dia season need. |
Wia dis foto come from, Getty Images Rat- Lassa fever Lassa fever na deadly virus sickness wey Lassa virus dey cause. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.