text
stringlengths
21
14k
Producer: Charles Mgbolu (BBC Health Reporter) Another thing we de for inside dis tori 3:43 Video, Efya on QTMPY: "I suppose be Movie director like my papa", Duration 3,4330th October 2019 Lake Makgadikgadi: Human being originally come from Botswana29th October 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na m...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Video, 'Sweet sweet codeine: 'Di cough syrup fit make pesin crase'2nd May 2018 Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse ...
Before now, South Africa for be di correct place wey dem fit push am go.
And e lie say I try to kiss am some other times.
See di public place wia you fit do 'kerewa' wit prostitutes "Di judge insist say dia mode of ID na PVC afta she find out say na only 9 out of di boys get PVC or National ID, she say di boys dey irresponsible as dem pass 18 years old.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori World Bank don give Nigeria $486 million loan for electricity16th February 2018 Nigeria: World Bank don approve $611m for pickin to go school14th February 2018 Bank of Ghana merge five local banks which dey struggle into Consolidated Ba...
But di thing wey dey strange for di matter be say di lions dey come very close to city.
Femi Otedola: DJ Cuppy father gift Ferrari Portofino to Tolani Otedola and Temi Otedola in one day inside dis 2020 16 September 2020 New Informate 17 September 2020 Wia dis foto come from, DJ Cuppy/Ikorodu Bois Wetin we call dis foto, Ikorodu Bois don enta Nigerian billionaire daughters Ferrari Portofino mata Florence ...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Queen of England and her husband, Prince Philip visit University of Ibadan for 1956 "E dey depressing," according to Ms Tejuoso.
Oga Bouteflika, wey don dey for power for 20 years, bin don already drop im plan to do number five time as opposition do strong head.
Birnin Gwari go get tear rubber military and police stations According to di statement di UN oga condemn di attack for Kaduna well-well.
Fayose: Federal High Court don sama di former govnor N50million bail
A post shared by Conor McGregor Official (@thenotoriousmma) on Oct 8, 2018 at 5:38am PDT End of Instagram post, 1 Khabib beat McGregor for di fourth round of dia UFC lightweight title fight before im carry di fight face McGregor pipo.
Di Reds, PSG and Napoli go come get nine points.
SDF too di call all voters for go collect dia cards quick-quick.
Big Brother Naija Season 5 housemates names: Dorathy Bachor Instagram page 'blow' just afta BBNaija show launch
One version of dis post inside Arabic language don get more than 250,000 shares.
Laycon BBNaija 2020 housemate na Unilag Best Graduating student?
Skip Twitter post, 1 sooo does anyone else not open Snapchat anymore?
Di judge wey read di decision say di five judges wey siddon for panel, no dey convince say people wey carry case come court, prove dia case well well.
Many pipo don de hala on top di monthly settlement Skip Twitter post, 1 Dr. Dre’s estranged wife is asking for 2 million dollars in monthly support.
Plan Cameroon go put dis ECW project for ground for 12 moons and deh di di target pikin dem weh deh bi don di go school and de wan weh deh go start school.
UN don draw ear give Burundi Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Philippines President Rodrigo Duterte sing for Trump Di 73 years old Duterte ask, "Who be dis stupid God?
Di main tins wey dey carry oga Buhari go Russia na to find and increase opportunities for areas like security, trade and investment, science and technology and gas production.
China university say Cameroon student get Coronavirus Cameroon parents glad for FCFA 50m weh goment send, but say life don expensive for China For number 20 day for February, release from ministry of external relations say, from dia census, 300 students dey for Hubei province and 200 of dem no di komot for house.
Di federal government don also send rapid response team to Abakaliki; even experts from di specialist centre for Irrua, Edo State sef don come to help dem.
Im death don make plenty protest for America for almost eight days, some of di protests dey peaceful but some don turn violent wey make authorities put curfew for some cities.
Another thing we de for inside dis tori Faye Mooney: British High Commission don release statement on top death of dia citizen22nd April 2019 Kaduna: 'Special Intervention Force', who dem be?22nd October 2018 Nigeria Kaduna state: 55 don die afta yawa gas for inside market21st October 2018 Kaduna Police no fit confam i...
Download our #WorldToiletDay report, Crisis in the Classroom here: https://t.co/xIXGB7emjx pic.twitter.com/DTPDp3gBBl— WaterAid Nigeria (@WaterAidNigeria) November 19, 2018 End of Twitter post, 1 Nigeria tanda as number two ontop di list of di kontries wey dem dey poo-poo for outside around di world pass and sabi pipo ...
E say di emergency management paramedics wey dey on ground helep treat some wey wonjure while relatives of odas wey wonjure well-well don rush dem go hospital.
Another thing we de for inside dis tori Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 Coca-Cola wan do shayo drink7th March 2018 Nigeria: Why government wan start jollificate tax27th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin ...
Nigerians wey dey comot South Africa don begin board
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 5 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans 6 Nollywood actress Chacha Eke announce say she dey commot her marria...
See di reason why - BBNaija: Erica and Kidd 'ship' for Big Brother Naija show dey make fans heart cut - See di reason why 6 August 2020 Wia dis foto come from, BBNaija Twitter Fans of Big Brother Naija dey react to Kiddwaya and Erica relationship afta she tell am say make dem continue as friends and nothing more inside...
Prime Minister Abiy Ahmed say General Mekonnen and anoda officer die as dem dey try to prevent di coup attempt against di administration inside di northern Amhara region.
Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava
Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad head di meeting from Madagascar.
According to di statement, one team of Operation Safe Haven report say on 19th of October 2019, dem discover one Nissan Murano with Reg No.
Rose Christiane Ossouka Raponda na 56 years old.
Na inside message for Instagram na im Graham Hansen hail di men's football team for di contribution wey dem make.
Im bin dey receive treatment for one London hospital.
Judge Sebastian Buehrmann describe wetin Niels Högel do as something dem no fit understand.
Im make serious promise on top Education, Business and Investment and even to fight corruption join.
Skip Twitter post, 1 Nigerians can drive or walk through my street to confirm Moshood Jimooh's lies.
End of YouTube post, 1 As fans dey wait di bail application hearing wey go happun today, many of dem don go social media to share wetin dem feel about di song.
Greene na American gospel singer wey show for Lagos, Nigeria, for di Experience 2017 - di biggest gospel music show - wey happen for weekend.
Helen Paul: ‘Na from small pikin I don dey hear di history of my life’ Dem no support media player for your device Helen Paul: ‘Na from small pikin I don dey hear di history of my life’ 19 April 2019 Nigerian comedian Dr Helen Paul shock pipo wen she open mouth for di first time to admit say she be product of rape.
Wia dis foto come from, AFP Di official statement wey announce di death of president Nkurunziza tok say im begin sick for evening afta e go help out for one volleyball match inside Ngozi, northern Burundi, on Saturday.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: We go need $9.9m for Borno cholera palava - UN18th September 2017 No be teething dey cause pickin diarrhoea20th December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers24 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Juni...
Nigeria: 'How we wan survive without salary?'
Wia dis foto come from, DAVID M. BENETT Wetin we call dis foto, Jehane Noujaim (left) and Karim Amer, di pipo wey direct The Great Hack feem "Fight dey go on for your personal data, wey dem don dey use manipulate to vote di way di pipo wey don buy your data want make you take vote."
Dr Bongo Adi, wey be economist for di Lagos Business School.
https://t.co/0o3oxmsrtt— Bashir Ahmad (@BashirAhmaad) April 20, 2019 End of Twitter post, 1 Dem first appoint Justice Muhammad for January afta presido Buhari controversial suspension of Justice Waltetr Onnoghen sake of im no declare all im assets.
Di video wey pesin bin record witout her permission, show Maryam just comot from bathroom dey try change cloth.
Im bin marry three wives; Amina, Aishatu, Hadiza Shagari and get many pikins.
Issues around some of di tins wey dey happun around women's rights, body image and gender mata.
World Cup 2018: Pig wey predict say Trump go be president say Nigeria go reach World Cup semi-finals
Love letter wey Obama write college girlfriend don show
"We get over 60,000 drivers license for our office wey di owners neva come collect.
Di mistake no finish for dia, na Banjul dem put as di capital of England instead of London.
VP @ProfOsinbajo will act as President.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) January 19, 2017 End of Twitter post, 2 Di president bin use Twitter to talk say im dey travel go United Kingdom for medical check-up.
Another thing we de for inside dis tori Why Sheffield United defeat dey pepper Arsenal fans for bodi22nd October 2019 Barcelona v Real Madrid: La Liga wan go court ontop di new El Clasico date23rd October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal51 minutes wey do...
Im dey by five of im children and dia husband and wife dem, 17 grandchildren, eight great-grandchildren and two siblings.
E dey important to point out say in all di seven paragraph wey Adeosun write inside di resign letter, she no mention Premium Times, or di alleged padi-padi with di National Assembly.
Hence why ancestors dey important - dem be di pipo wey don die but kontinu to "live" for di community.
Im for be 87 years old today.
Sylvain Gbohouo (Cote d'Ivoire & TP Mazembe) 28.
"For Greenland, di debate about abortion no be taboo or sometin wey pipo dey condemn, also wit sex before marriage or pregnancy wey girl no plan."
But dem no mention di cause of death.
Kenya officials dig grave to remove uniform ontop dead man
Another thing we de for inside dis tori Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 India: Minister enter wahala as im piss for public20th November 2017 India farmers say dem no want 24-hour light28th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey ...
BBNaija: Erica, Prince, odas reveal ‘tins’ for Big Brother Naija Diary room challenge wey happun among housemates
Brazil don host plenty major international sporting competitions wey include di Men World Cup for 2014, di 2016 Olympic and Paralympic games and the Copa America for 2019.
Na di first Ghanaian head of state to die for office.
Survival for babies wey dem born before 22 weeks no be wetin dem bin consider to dey possible because di lungs neva develop enof.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di recent Xenophobic attack -wey be attacks against foreigners inside South Africa don happun more than three times inside 2019 alone.
Charlie, dem say others still dey inside room now-now!
Ghana EC start special voter registration exercise give 'Akufo-Addo graduates'
Di couple tok say dem go divide dia time between di UK and North America and launch one new "charity work".
Obanor sef tok say dem carry some of di girls go Navy Reference Hospital and Holy Family Hospital at Ijegun.
Dem fool pipo say Jackie Chan di kam Cameroon
Wia dis foto come from, NORRIE RUSSELL, THE ROSLIN INSTITUTE Wetin we call dis foto, Na di eggs be dis Afta Dr Herron crack di egg and separate di white from di yoke.
Head of Service - Nigeria: I bin warn Buhari on top Maina - Head of Service 31 October 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari bin say corruption na di number one problem wey im wan face E be like say di palava wey dey follow as former Chairman of the Pension Reforms Comm...
Ruga Settlement: President Muhammadu Buhari don suspend Nigeria goment grazing plan for herdsmen
Na like 5,000 employees and people wey don retire from Vatican wey dem dey allow to buy cheap cigarettes.
Dis na according to statement wey Rhoda Ishaku Iliya, di Deputy Director for Information for di ministry sign on Thursday.
She released her self-titled debut studio album in 2013.
Meanwhile for di Zimbabwe constitution, no be Mr Mnangagwa suppose become di next president.
ukola Saraki: Why dis fit be di new face of 'Maradona' for Nigeria politics Busayo Iruemiobe Broadcast Journalist 2 August 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Senate presio Bukola Saraki Di name Maradona for Nigeria fit mean two tins.
Another thing we de for inside dis tori World Bank don give Nigeria $486 million loan for electricity16th February 2018 Nigeria na di second worst country for electricity16th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 V...
Ashura day: Na only Zakzaky Shia followers get procession ban 10 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di Nigerian police say no be all Muslims na im dem ban to do Ashura, but only members of di Islamic Movement of Nigeria (IMN), wey be supporters of Ibrahim El-Zakzaky.
No be today Africans don dey hear dat kain tok, of say di continent go do well for di 'next one', but if di real problem of African football no dey collect treatment, di situation no go change.
Abuja earth tremor: Borehole wey pipo dey drill upandan na im make ground shake 21 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di committee say oda parts of Nigeria dey at risk too Pipo wey dey sink borehole anyhow for Nigeria capital Abuja, follow for wetin make ground shake for some pa...
Di lawyer wey lead Onnoghen defense team Senior Advocate of Nigeria, Wole Olanipekun say di CCT no get power to prosecute Justice Walter Onnoghen.
"I no fit comot di silicon kpatakpata.
Wia dis foto come from, Lintao Zhang Wetin we call dis foto, King Salman for Saudi Arabia King Salman sack National Guard minister Prince Miteb bin Abdullah plus Navy commander Admiral Abdullah bin Sultan bin Mohammed Al-Sultan.
As coach of Inter Milan im deliver league trophy and Champions League.
Akwa Ibom: Tori be say na four people inside one family for Uyo and one other man na im dem suspect say get di disease and all of dem dey isolation according to Dominic Ukpong, di Akwa Ibom Health Commissioner.
Alhaji Saliu sef tok say "Goment no get data for us but wen dem wan collect tax and Nepa, den go come our domot.
Unilag Crisis: Wetin you need to know about Folasade Ogunsola wey be Unilag acting vice chancellor