text stringlengths 21 14k |
|---|
Laurent Simons wey get IQ of 145 according to im mama and papa, pass out for secondary wit students wey don reach 18 years for age. |
E no dey clear when dem born Mohammed or wia e attend im school before e join police but na pesin wey don stand in for former chairmo Magu for different events wey e represent am. |
E no even mata if di African na successful pesin. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Ambazonia leaders family mimbas show for court to take eye see1st November 2018 Mama Fouda wan make nurses remain for work place but deh don turn target20th August 2018 Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see27th June 2018 Cameroon Ambazonia regions don ... |
Another thing we de for inside dis tori JAMB result 2019: April exam of 1.7 million candidates don come out11th May 2019 JAMB don release cut off mark for 2017/18 admission22nd August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me H... |
Another thing we de for inside dis tori Hugh Masekela, South Africa Jazz musician die23rd January 2018 Uganda wan ban wedding reception8th December 2017 Bobi Wine send back $8,000 to Uganda government27th October 2017 Video, Uganda: See how MPs beat demsef27th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di ... |
EFCC burst 'yahoo-yahoo' training school for Lagos "Dis case na part of our ongoing efforts to protect Americans from mago-mago online schemes and to bring to justice those wey dey take advantage of American citizens and businesses. |
We go maintain those rules to increase money like di way e be for last two budgets." |
Perry and Bloom start rumour say dem dey date for January 2016, wen pipo sight dem dey dance togeda for di Golden Globes afta party. |
Wetin we call dis foto, NCC say any phone fit work with dia 2442 service Wetin di NCC oga talk be say e also fit be say di spam no be from telecoms dem but from another place like di internet or Value Added Services (VASs) providers, wey bi two things NCC no get power over. |
Do chores around di house Una fit do house work togeda. |
This no be di case before." |
Just now, measles don spread for eight of de ten regions, 13 pipo don die. |
pic.twitter.com/FaSN0xDIIS— Atiku Abubakar (@atiku) October 11, 2018 End of Twitter post, 1 Obasanjo no dey PDP again, and afta im burn im card for public, e no dey clear which kain support im fit give Atiku. |
How much Nigeria politicians fit spend for campaigns PDP shout say dem just want deny dem di place and APC wey get di state say why dem no apply since before work start for di place. |
ayelsa lawmakers pension: SERAP threaten to go court if goment approve bill 28 April 2019 Wia dis foto come from, Bayelsa State Government Socio-Economic Rights and Accountability Project (SERAP) don advise Governor of Bayelsa state, Seriake Dickson say make im reject di bill wey want make lawmakers for di state dey ge... |
Video by: Dooshima Abu Another thing we de for inside dis tori 1:07 Video, Pickins wey turn superheroes, Duration 1,07 Josh Rossi na photographer wey use magic for photo take show some pickins dem say dem fit do wetin others dey do.26th September 2017. |
End of Facebook post, 1 Wetin we call dis foto, Building collapse for Bethlehem Girls College for Abule Ado Explosion Di eyewitness add say: "Di girls tok say dem dey mass when dem hear sound wey bi like bomb, dem come run commot. |
Dis account do online poll to ask pipo to judge how di elections go. |
Ogbonge director, Ibrahim Tantiri, say na di comment wey President Muhammadu Buhari make for London about Nigerian young pipo na im push dem to act di film. |
Wen time to vote reach for Nigeria, e get one group of pipo wey dey see pepper sake of say tins no dey ground to allow dem get hand for di process. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Nigeria: Plenty fun, flogging for Egungun festival25th December 2017 Africa week for pictures: 17-23 November 201724th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers16 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana ... |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Cameroon soldiers dey burn villages, separatists dey kill soldiers - Amnesty International12th June 2018 Anglophone Crisis: Ambazonian forces send video for missing delegate for social media11th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ug... |
Wit plenti books, CDs and vinyl records, di scent of coffee wey dem dey make and di sound of jazz for di background, Di Jazzhole don position imself as di spot for lovers of jazz. |
Cancer survivor Atinuke Lawal wey be di founder of Atinuke Cancer Foundation join to give pipo beta informate on top cancer mata. |
Taylor Swift Don Win Case Against DJ US: Court stop Trump travel ban for Libya and Chad Wia dis foto come from, Google Maps Wetin we call dis foto, Di house near Syracuse, New York na im dey for di centre of di family drama "I jus want enough time to comot, on to say I no really dey prepared to support myself at di tim... |
Another thing we de for inside dis tori You go give your pickin another woman breast milk? |
More than 100 girls wey dem kidnap from di village of Dapchi, for northern Nigeria, don get freedom except for one pesin. |
It took my mum forcing me to school at unn before I began to love being igbo. |
Another thing we de for inside dis tori Bamenda: Cameroon don declare curfew for one English-speaking region9th November 2017 Cameroon main opposition leader don disqualify e-self from 2018 election22nd February 2018 Cameroon secessionist: Northwest, Southwest for craiy die mood after leader extradition31st January 201... |
By March and April wey weather come hot, dem go dey struggle to feed. |
Make una carry money complete— Arit Okpo (@menoword) January 31, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 I paid N250 at the Lekki toll gate this morning. |
Sinaga bin tok say e no rape anybodi as di sex acts na based on agreement and di men bin dey pretend to sleep, but di Judge say dat argument no make sense. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Earlier, di Ministry of Interior bin don wash hand comot for di mata. |
https://t.co/8YQRDvYEEb— NIMC (@nimc_ng) October 15, 2019 End of Twitter post, 1 Some of di pipo wey para, wonder why di agency go go dey tok about renewal of di card wen most pipo never even see am to collect. |
Kamala Harris na first black woman to be US vice presidential candidate - See everitin to about her here BBC Pidgin don gather some 'charming' fotos and videos of Risikat blue eyes just for you to see. |
Skip Twitter post, 1 Even when his foes die, it appears Obasanjo doesn’t forgive.— Dr. Dípò Awójídé (@OgbeniDipo) August 9, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 There is a time that one should sheath his/her sword no matter what is the level of animosity. |
"I go like four different hospitals and I buy 20 test strips just to confam say I get belle, I just no fit explain di feeling". |
"If goment no do wetin dem tok, dem make pipo no blame our union for any decision wey we take. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Ontop Buhari Education plan, Ugwummadu say, wetin go beta pass na for federal goment to do collabo wit state goment to get reach di 10,000 schools per year. |
Anambra mortuary fire: Na 'burning bush' cause di fire wey burn deadi bodi to anoda tin |
Flying across continents, reason why been off and on— Abike Dabiri-Erewa (@abikedabiri) September 3, 2019 End of Twitter post, 6 Odas wey don react to di mata na Senator Ben Murray-Bruce, Skip Twitter post, 7 I am saddened by the stories and videos coming out of South Africa. |
One of highest paid African leader Wia dis foto come from, NIC BOTHMA Wetin we call dis foto, According to one report, President Biya salary na 229 times wetin workers dey collect for Cameroon De salary of President Paul Biya dey among di highest, if not di highest for African presidents. |
I no know how dis pipo even sabi my number." |
Any place where dis seven dis happun, make you sabi say nadat place don enta 'total lockdown' Close kontri border: Wia dis foto come from, EMMANUEL OYELEKE Wetin we call dis foto, Ghana go close all border for two weeks Di first tin kontris dey do na to dia close border,(air space, sea ports and land borders). |
MKO Abiola: Buhari change Abuja national stadium name to honour di late icon 12 June 2019 Wia dis foto come from, TWITTER/BashirAhmad Nigeria President Muhammadu Buhari don change di name of Abuja national stadium to Moshood Abiola to honour di late MKO. |
Another thing we de for inside dis tori Norwich City vs Man City: Premier League champions lose 3-2 to Canaries Newly promoted Norwich City produce one of dia best performance as dem beat Man City for dia home.14th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration por... |
Ghana: Drunkards association wan 'create jobs' 13 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sabi people say di age wey people dey start to drink for Ghana na fifteen years Di drunkards association for Ghana go do meeting dis holiday season, wey go put eye on top safe drinking, and how a... |
According to dem, di kontri na di first for Africa to celebrate dis day. |
"We wan say de goment mimba, political leader bin act on yi own. |
Lagos: Apapa Bridge don ready to open |
Oshiomhole: Kano court cancel suspension of APC Chairman 5 March 2020 Wia dis foto come from, Google Wetin we call dis foto, APC Chairman Adams Oshiomhole don be Govnor of Edo State before Federal High court for Kano don cancel Abuja High Court decision to suspend Adams Oshiomhole as di national chairman of di ruling A... |
Inside statement wey dem release to tori pipo, Bala Elkana, di Police Public Relations Officer tok say Police don order di arrest of dia officers wey dem suspect say get hand for di shooting of Ada Ifeanyi and Emmanuel Akomafuwa. |
But di US Department of Justice spokesman tell BBC for email say "you go need to ask dem about why dem call am extradition,". |
Another thing we de for inside dis tori Video, See how British High Commissioner dey flow for Pidgin8th September 2017 Video, Mama wey write African book for her pickin22nd December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovato... |
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 John Mahama start dey trend for number one on twitter, as more people dey share de video, plus dema comments on de incident. |
Another thing we de for inside dis tori Current news in Nigeria: President Buhari security council meeting must find solution for dis four national challenge14th May 2020 Leah Sharibu papa say 'I for celebrate my daughter birthday if to say she dey here'14th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you ope... |
Dat na how im take start to abuse cannabis aka Igbo, five years ago. |
Jamila, her pikin and plenti odas wey di flood affect dey for IDP camp for for Central primary school for Zungeru, wey dey 40 minutes from Gundu, Dis flood wey don happun don confuse her and odas wey dey struggle to take care of dia pikin dem. |
Another thing we de for inside dis tori Drake Sports Curse: Times wen pipo blame foto wit di musician for di failure of sport stars2nd June 2019 Manchester City 6 - 0 Chelsea: Social media dey yab Blues afta City waya dem 6 goals10th February 2019 Premier League: Man City top, Man U lose, Chelsea win21st October 2017 T... |
How to save your 'Mother Language' make e no die Karina Igonikon Reporter, 21 February 2018 Wia dis foto come from, UNESCO Dis year, United Nations Educational, Scientific and Cultural Organisation UNESCO dey mark di 70th anniversary of di Universal Declaration of Human Rights wey say: 'make dem no discriminate agains... |
Na dem dey control government dat time. |
Dis one dey come afta di minister lose im very good friend wey also be di former Chief of Staff to President Muhammadu Buhari, Abba Kyari on di 17th of April. |
Is Chadwick Boseman African or Nigerian? |
How extradited Hushpuppi appear in US court for di first time to face charges Who be Mark Geragos wey pipo dey claim say na Hushpuppi lawyer? |
#FreeSamuelOgundipe: Nigeria police gbab Premium Times tori pesin to face criminal |
Peter Lundberg, wey be di United Nations Deputy Humanitarian Coordinator for Nigeria, say because Bama na di second biggest town for Borno, di plan fit make sense. |
Social distance Goment say make pipo dey maintain social distance for public space and for social gatherings including burials and even inside public transport. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana 'Year of Return': Prez Akufo-Addo give 126 African diaspora citizenship28th November 2019 85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament with demma absenteeism20th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours w... |
"So e good make Nigerians enjoy di good tins wey go comot if dem get national airline, but goment must pay pensions of dia members first," im tell BBC Pidgin tori pesin Busayo Iruemiobe. |
End of Facebook post, 4 Di reactions dey show say most Ghanaians be opposed to di Gitmo 2 demma extended stay in Ghana, but den a significant number too dey argue say dem since den no pose security threat to Ghana after dem settle, make government lef dem make dem stay. |
Dem no sell fishing licence and cargo flights no dey operate. |
Fuel tanker don explode for Lagos |
No allow children to play wit your lipsticks sake of say dem dey more vulnerable to di effects of lead dan adults and e fit affect how dia brain dey grow. |
Another thing we de for inside dis tori National Assembly Nigeria: New Federal Universities, Polytechnics, College of Education don get approval28th November 2018 UK High Commissioner say without girl pikin education, Nigeria no go beta25th June 2018 ASUU strike: Why Nigerian university students no dey quick graduate9t... |
Fans no go quick forget im acting skills Skip Twitter post, 1 Tochi ooo this guy na born actor.. #BBNaija #PatriciaXBBNaija pic.twitter.com/pCMlWqGgeN— Good Life (@believdat) August 8, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Best acting we have seen so far from Tochi#BBNaija pic.twitter.com/EyAhG1rbKv— STREET... |
South Sudan palava don reach four years |
Skip Twitter post, 2 Deep and sincere condolences. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Other people talk say di comedian no do anything bad, say im just wan hail Eddie Murphy. |
Suddenly, they’re plotting all sorts of things against him because he refused to bend to their master. |
People wey go government petrol station go queue say di time dem dey spend dia don reduce. |
Kesiena-Arueya say you fit also make am like smoothie. |
Tori be say Wovueze miss afta she go collect money from Jboy hand for burial wrapper. |
For di next three years na so so court case upon court case and police investigate fall on im head. |
Walmart no even wait for di preorder date of 17 September. |
Another thing we de for inside dis tori Kano: Police dey investigate after mosquito insecticide 'kill' three sisters6th February 2019 Video, Tanzania: New medicine dey kill mosquito troway24th August 2017 How to show mosquitoes pepper, make dem run29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as U... |
Dem dey beg state government to comot all di monkey as dem don dey attack pipo now. |
She say she be single mother wit two pikin dem and if she no provide food fo im pikin dem, her mind no go sweet. |
Kenya feems win big Kenya shine wella as dem hama plenti pipo to win five of dis year top awards. |
Court and state secretariat be like ghost place For Port Harcourt, di state secretariat be like graveyard as workers no show for work. |
For dis campaign, ah dis check dia programmes, dia route for campaign and de new tins weh de get, gadgets, na dis wan make de campaign sweet for me, Tangou add. |
Out of dis plenti money, dem keep $500 million to build airport terminals wey include dis one for Port Harcourt. |
JAMB: 'No be only 200,000 candidate get admission, more dey come' Di Examination joinbodi for West Africa reveal say out of about 1.5 million students wey sit for di exam, 786, 016 students (49.98 percent) get credit for five subjects wey include Mathematics and English Language. |
rnin Gwari: Goment go launch new military and police division 7 May 2018 Nigeria Presidency say dem go tear rubber new military battalion plus police command dem for Birnin Gwari, Kaduna state for north west Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Bala Muhammed of PDP finally defeat Govnor Muhammed Abubakar of APC to be Bauchi Govnor-elect26th March 2019 Kano election: Abdullahi Ganduje supporters want new Emir, school catch fire for Kwankwasiya strong hold25th March 2019 Kano Supplementary Election: 42 political parties r... |
Ingredients She talk BBC say she prepare de normal Nigeria party jollof. |
When Mane play for Liverpool, dem dey score average 2.2 Premier League goals. |
Kano Govnorship Re-run: INEC don declare Abdullahi Ganduje winner of election 24 March 2019 Di Independent Electoral Commission don declare di rulling All Progressives Congress candidate Abdullahi Ganduje as di winner of di govnorship election for Kano state. |
Skip Twitter post, 1 The violence in Kaduna, which has resulted in the deaths of 55 innocent people, is condemnable. |
Dem get 50% more protein dan wetin red meat dey give and dem don dey for earth for millions of years wit say dem adapt to any environment. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.