text stringlengths 21 14k |
|---|
De patient wey recover be one of de first cases wey de country around March 12. |
oronavirus: Black skin fit protect you from Covid-19? |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 "We don show say deh value addition di happen wen Africa di do business among dem self, invention di start for happened, den oda business too id start", ECA Executive Secretary tok. |
Even di former record holder Cesar Rodriguez, if to so say e dey alive, e go happy for Messi sef. |
According to di Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) wey be di national bodi for coronavirus for di kontri don give guidelines wey churchs and mosques must to follow if dem wan reopen. |
Di last time wey water level high like dis for Isheri na for 2009, wey bi 10 years ago, according to some residents, like Ojuolape. |
ameroon elections: Seven quick tins weh you get for know 9 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Cameroon di vote for elect dia lawmakers on Sunday February 9 even as fighting di go on for Anglophone regions for three years now. |
You don't want to miss this.— Big Brother Naija (@BBNaija) October 5, 2019 End of Twitter post, 1 As e be so, fans of di five final housemates still get hope say one of dia favourite na im go win even if di former housemates no mention dia names. |
Skip Twitter post, 4 Vive les lionnes Volley-ball Championnes d’Afrique 2017 & 2019 ! |
US: Trump waka dey stretch Secret Service budget |
Mrs Dabiri-Erewa no happy say all di peace talk wey don happen between di two countries be like say e no get any result. |
9 Ramadan- Dis na di most popular month wey even non muslims sabi because na im muslims dey fast and im meaning na 'burning' because of di hot season in desert of Arabia those days. |
For us as goment and as pipo, we go continue to support free and fair elections Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Rivers local council vote waka16th June 2018 Army dey man polling station afta kasala bust for Rivers by-election18th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey... |
But na transgender candidate, Christine Hallquist, win di nomination. |
'If you fall, na game ova' |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus and sex: Wetin you need to know31st March 2020 Coronavirus: Wetin we still no sabi about Covid-194th April 2020 Coronavirus update: Tins you fit do, di ones you must avoid for dis Covid-19 lockdown14th April 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ug... |
Wetin we know about Cameroon attack wey kill 22 pipo How one Cameroon student take recover from Coronavirus De number for pipo weh die, from army e release na 12, but UN Humanitarian coordinator bin don say about 22 pipo die. |
King score for di 47th and 74th minute of di match while Charlie Daniels score for extra time. |
Why we allow Davido comot camp - NYSC Buhari borrow borrow don cari Nigeria gbese reach N23 trillion Valladolid tanda for 16th position for La Liga and till now never win any game for di 2018/19 season. |
Wetin we call dis foto, Time wey people for use find money, dem dey spend for fuel line Mercy Arounde wey dey sell market say di fuel scarcity dey worry dia market as dis morning when dem reach bus stop, dem no see motor to carry dem come market from Oyingbo to Obalende. |
Another thing we de for inside dis tori 1:35 Video, Nigeria: First motor race track don tanda, Duration 1,3518th June 2018 Man Utd v Arsenal: Di Gunners still dey Unbeaten but Unai Emery no happy with di result6th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4... |
Sarri - Kepa Arrizabalaga greedie na misunderstanding - Sarri 25 February 2019 Wia dis foto come from, Visionhaus Chelsea manager Maurizio Sarri say di incident between im and goalkeeper, Kepa Arrizabalaga for di Carabao Cup final on Sunday na simple "misunderstanding". |
Palava wey Olomide don enta before For 2018 Zambia order im arrest afta e allegedly assault one photographer For 2016 dem arrest and deport am afta he assault one of im dancers for Kenya For 2012 dem convict am DR Congo sake of say im assault im producer and e collect three-month suspended prison sentence For 2008 Im g... |
Im party, di ruling Zanu-PF bin don sack President Robert Mugabe as dia leader and give am until Monday afternoon to resign or dem go impeach am. |
JNIM claim say di spread of di virus for France and Spain - both members of an anti-jihadist coalition for di Sahel - and purported infections among "invader forces" in Mali, dey make foreign troops to reduce or suspend operations for di region. |
Dis development dey happun days afta many pipo die from wetin authorities claim say be strange sickness for Kano. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria na one of di kontris wey malaria still dey kill plenty pipo for UK go arrange £50 million for Nigeria Meanwhile, UK don announce one new malaria program for Nigeria wey go last till 2024. |
Currently dem release am to CID who start dey engage plus am on di president en order say make dem arrest am sake of he use President Akufo-Addo en name take cut deals for Morocco. |
As Sirleaf show for Imo state, dem don give her chieftaincy title plus merit award. |
Fire destroy 47 shops for Maiduguri GSM Market 1 November 2019 Wia dis foto come from, Isyaku Yau Fire wey start for evening on Thursday go reach Friday morning don destroy 47 shops for Maiduguri GSM Market wey dem dey call Jagwal. |
Serena and Venus Williams go meet for round 3 of Indian Wells |
"With plenty plenty crime wey dey happun for Burundi, e dey sad say children na di ones wey dem dey prosecute sake of say dem draw Jaga-jaga na wetin oga Mudge add put. |
Batibo man weh e no want make we put e name don describe how de town deh after deh kidnap DO yesterday for . |
Jacques Chirac: Former French President don die at di age of 86 |
Macron talk dis one for Ouagadouguo, Burkina Faso on Tuesday. |
Nigerians dey wonder when di time go reach. |
Many women for di world dey live close to oda pipo and e know make social distancing dey useful for dem. |
World Health Organisation say nine out of ten pipo dey breath air wey no clean and seven million pipo dey die from air pollution. |
For 2011, im get almost di same result as e come third. |
Another thing we de for inside dis tori Caf order Esperance to return cup and replay champions league final6th June 2019 Caf Champions League: Esperance win afta Wydad abandon match because of VAR1st June 2019 Africa Cup of Nations: Caf say 'Cameroon don gree to host 2021' edition22nd December 2018 Confederation of Afr... |
Dem say di couple dey copy western style instead of dem to use method wey dia religion and culture agree on. |
Di local emergency agency don sama warning give pipo wey no sabi hike well-well make dem no hike for di Mpape Crushed Rock, but pipo wey wan catch fun no mind. |
Di girl mama talk say dia family don identify di man wey defile dia pickin give one local chief for dia community. |
Another thing we de for inside dis tori Ganduje video: Kano youths dey vex wit police wey no allow dem protest One youth group for Kano State dey accuse police say dem deny dem dia rights to peaceful protest ontop video wia dia govnor dey collect moni.15th November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you ... |
Another thing we de for inside dis tori Matthew Seiyefa: Three hot cases wey new DSS oga suppose torchlight11th August 2018 Nigeria Police SARS no get credibility, no respect human right - Amnesty International13th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 ho... |
Ghana: Deputy Speaker ‘shoot-to-kill’ proposal against galamsey be ‘gbangbalu’ stra 14 March 2018 Wia dis foto come from, David Andoh Wetin we call dis foto, First Deputy Speaker Joe Osei-Owusu talk say sake of di continuous pollution of water bodies by galamseyers, e go be best say di task force go finish dem one time... |
She say Trump give chance to white supremacist, dis na people wey feel say dem better pass other people. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, TB Joshua na popular televangelist Early dis month, representatives of di parents' association travel more dan 48 hours by road from Chibok to Lagos, to meet popular televangelist TB Joshua. |
Either the very weak Radical Left Mayor, Jacob Frey, get his act together and bring the City under control, or I will send in the National Guard & get the job done right.....— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) May 29, 2020 End of Twitter post, 1 Pipo don begin dey criticise di president say e no dey right to kill pipo... |
Our simple step-by-step guide gives instructions using easy-to-find items Download, try it out it & share with family and friends: https://t.co/kbQLZtyrE4#TakeResponsibility pic.twitter.com/LVFOJ6CsTw— NCDC (@NCDCgov) May 1, 2020 End of Twitter post, 2 Social distancing Remember say e fit no show for pesin face say im ... |
Pipo bin di wait new goment afta Biya win October 7 election for rule for anoda seven years afta e don make 36 for pawa. |
Supreme Court judgement kick out Rivers APC from 2019 elections |
Wetin you need to know - Coronavirus vaccine: Oxford university human trials cause immune response, show positive sign inside early trial - Wetin you need to know 20 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images One coronavirus vaccine wey di University of Oxford develop dey show say e dey safe and dey trigger immune ... |
Dem re-play di video of how badly she behave and di strong language wey she use for Laycon before dem come hand over di strike plus disqualification. |
"I no ever tink am say im no go comot from water dis time," na wetin im add put. |
Im release di album afta one listening party e organise for California, US on Thursday night. |
Anthony tok say anoda challenge na say some of di families wey wan stand as surety no get di Permanent Voters Card wey di magistrate nack as one of di condition, as form of Identification. |
Edo election: "Obaseki na dictator, no vote am"- Tinubu 15 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di national leader of the All Progressives Congress (APC), Bola Tinubu, don ask voters for Edo State, western Nigeria, not to re-elect di current governor back to im seat as di leader of di state. |
Year: How countries take cross enter 2018 1 January 2018 New Informate 2 January 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Governor Ambode for One Lagos Festival Plenty different ways dey wey people take enter 2018 to celebrate di new year. |
pic.twitter.com/cuuJrHviZH— Akinwunmi Ambode (@AkinwunmiAmbode) September 10, 2018 End of Twitter post, 1 Since 1999, everi govnor wey Lagos don get, don serve two-two term, so Ambode must ask imsef wetin wetin fit make im own case different. |
"We dey happy now e don go. |
Di President say make dem try accommodate other people for their land for Benue. |
For de first taim e tori how deh rape e. De NGO try for give Nadia emotional support, di always talk wit her for taims weh de di get crisis. |
Fear dey catch me to born, wetin I fit do to cope? |
Skip Twitter post, 6 BrightO and Tolani?! |
Dis be de top three issues he spend time on, but de least amount of time he spend dey on energy where he spend just one minute, that be 1.1% of en speech. |
Nigeria bin don announce say na dia B team go play di match. |
Nigeria five richest men fit end di kontri poverty Switzerland do bonanza with Equatorial Guinea VP supercars Dem also check how much money pipo dey donate give charity and how much time pipo spend ontop volunteer work. |
Loris Karius: Merseyside Police dey investigate death threats to Liverpool goalkeeper 28 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Loris Karius make two mistakes for di Champions League final Merseyside Police say dem dey aware of death threats to Liverpool goalkeeper Loris Karius afta di Ch... |
PART 3: Di Account Holder need to certify say di information for di SelfCertification Form dey accurate and complete. |
See latest you need to know4th September 2020 "MSME Survival Fund registration portal" How to apply: President Buhari okay N60bn & N15bn "Guaranteed Offtake Schemes" Covid-19 support moni wey FG wan give small bizness for Nigeria21st September 2020 Nigerian schools resumption date and private universities concerns as F... |
Skip Twitter post, 1 More from the opening day of our kids' kindergarten. |
Wetin vex dis fans be say after 11 games, na 13th position dem dey with only 9 points. |
Another thing we de for inside dis tori Video, See dog wey carry force join football match for Bolivia When fans for Bolivia go watch football match between Blooming and Nacional de Potosi, dem no know say na dog go make am popular.2nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hou... |
INEC: Smartphones dey help woruworu inside Nigeria elections 18 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images As Osun State dey prepare for govnorship elections on Saturday for south west Nigeria, di Independent National Electoral Commission (INEC) don give order say make nobodi cari phone, camera or any oda reco... |
uhari dey go Sochi for di Russia-Africa-summit 21 October 2019 Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo Nigeria President Muhammadu Buhari dey travel go Russia today, October 21 2019 to attend di Russia-Africa international meeting for Sochi, Russia. |
Ghana: Drunkards Association dey go Oktoberfest for Germany |
"She tell me say she don divorce Bello na dis reason make me pay bride price for marriage and we dey together for two years now so i surprise as her former husband come come back dey tok say dem still dey together." |
Im add say im go take di case go Court of Appeal, but no give further details ontop how dem wan go about di appeal. |
If dem no do any of dis two, den we go start proper legal options against dem." |
Wen NBC tori pipo ask am why pikin dey like watch im videos, e say: "Na because e dey entertain dem and e dey funny." |
E happun say di lawmakers bin invite Ngige make im come tok wetin im know as dem dey torch light why di minister suspend di management of di Nigeria Social Insurance Trust Fund. |
Week-end bin hot wit video weh e komot for social media, di show activist weh e claim say e bi Cameroonian kweshion French President Emmanuel Macron about Anglophone crisis. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Pipo don jump on di tweet and dem dey tok say dem ready to marry di Grammy nominated singer. |
Tonye Cole and Magnus Abe: Court say make INEC no put dia name for Rivers elections 7 January 2019 Wia dis foto come from, Magnus Abe/Tonye Cole Facebook Wetin we call dis foto, Magnus Abe and Tonye Cole dey drag APC govnorship ticket for di oil-rich Rivers State One Federal High Court for Port Harcourt, Rivers State, ... |
Breeze and sun dey good for person mind, dey helep everybody make mind coole, make body come down, make head calm down. |
Another thing we de for inside dis tori Godwin Obaseki tori for Edo State news no dey new to Nigerian Govnors primary election - See list of those wey don fall out wit dia 'Godfathers'13th June 2020 Edo Govnorship primary: Wetin we sabi about why APC disqualify Edo Govnor, Godwin Obaseki12th June 2020 Top Tori FG ban F... |
E no true say dem 'tiff' two aeroplanes for Lagos airport |
Police don begin investigate di murder, according to wetin BBC Pidgin find out. |
Temperature screening points and hand washing stations dey for ground place for Rwandan border to control and prevent di spread of di disease. |
US proclaimed 4 July as dia official Independence Day. |
"We don hear plenty names wey dem dey call us just to comot our eye for di equality wey we dey fight for. |
30 July 2019 Wia dis foto come from, SHIRAZ CHAKERA Wetin we call dis foto, Nigeri National Assembly Di Constitution of di Federal Republic of Nigeria make provisions for how di National Assembly fit to take over di functions of any State Assembly for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Bauchi election results 2019: INEC don obey court to stop declaration of Bauchi Govnorship Election winner Justice Inyang Ekwo issue di order on Tuesday ontop one ex parte application from two plaintiffs.19th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tact... |
Another thing we de for inside dis tori Woman wey don die born pikin inside coffin18th January 2018 Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn pl... |
Michelle Bachelet: UN Human Rights oga don tell Paul Biya say Cameroon Anglophone crisis fit get out of control, if… 7 May 2019 Wia dis foto come from, President Paul Biya "If correct measures no bi, crisis for Northwest and Southwest regions fit get out of control wit about ten separatists' groups, Michelle Bachelet t... |
Meanwhile, staff for Folawiyo Secondary School in Lagos, Southwest Nigeria, tok say di school neva collect order from di goment to close down school. |
How Manchester United fit take win Barca Na wetin di Man United coach yan afta im club win West Ham 2-1 on Saturday. |
Song Of The Year Songwriter(s) Award. |
Goment answer back wit violence arrest lock leaders for prison den de crisis turn to fight. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.