text stringlengths 21 14k |
|---|
Di woman wey wear black bin dey try to climb di road, and she bin dey drunk, according to local media. |
Douglas-Mensem; a retired Appeal Court Justice. |
Di two lovebirds enta trouble afta Biggie review one video wia two of dem flip dia fingers face di camera, something wey di organisers of di show consider as "disrespect for Biggie authority." |
Authorities don put Yaoundé for alert "Investigate use of firearms and live bullets for stop Cameroon prison riot" - Amnesty Fire burn prison library, store for chop wit all de chop and office for prison discipline master. |
When coastal region no get fish, woman no get fish and de small wan weh e dey di cost well-well. |
Pierre-Emerick Aubameyang fit no play for Arsenal dis weekend |
"I get duty to make di court know any practice wey no follow di law plus tins wey no dey normal and dat na why I dey carri dis mata go constitutional court." |
Kenya: Odinga ceremony don make TV stations close |
Zimbabwe: President Mugabe don sack vice president |
E pass 300,000 people for France wey sign petition say dem no go gree make she get official title as First Lady. |
End of Facebook post, 6 People start dey demand say make President Akufo-Addo sack am Skip Facebook post, 7 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Heavy fire dey burn for Brazil, especially for di amazon according to di kontri space research agency. |
Court give tenant bail afta e give im landlord 'upper-cut' for mouth |
Another thing we de for inside dis tori Meet di man wey dey call radio stations everiday for 17 years13th November 2018 Video, NYSC go investigate how corps member begin sell fuel for filling station7th November 2018 Hafiz Abubakar dey make pipo tok say '2019 election go tough pass before for Kano'6th August 2018 Intersex for Nigeria: 'I no fit wait to become complete man' - Boy wey get man, woman private part10th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
But for seventh round, Wilder right hand blow land Ortiz for ground. |
Nigeria Super Eagles striker Kelechi Iheanacho, 21, write history yesterday night when im score di first goal for England wey di new VAR go award to player. |
For seka coronavirus, Gabon lock e border wit Cameroon. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Super-strong screens go be plenti moni for any mobile phone maker If your phone don ever fall, you go know say e easy for di screen to break - and how expensive e dey to fix am. |
Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, President Buhari and Abba Kyari be friends for over 40 years Wen we contact APC National Welfare Officer Alhaji Ibrahim Masari, e tok say e go dey too early to start to dey tok about issues like dat. |
E add say pipo no dey depend on oil like before again. |
Another thing we de for inside dis tori Isabel dos Santos: Africa richest woman wey wan be president of Angola16th January 2020 Crocodile bite man wey put hand for wrong side of glass for crayfish party inside Sweden22nd August 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di speed and power United get for players like Marcus Rashford, Jesse Lingard, Anthony Martial and Romalu Lukaku - fit put fear for Barca bodi. |
Tori be say di gunman first target di men prayer room before im move go di women own for di mosque. |
Wetin we call dis foto, Di Billboard World Album Chart dey calculate di album wey don sell pass during di week Di way di chart dey select di people wey go dey am na say, dem dey calculate how many di album don sell worldwide for di particular week. |
Di two teams play diasef well well and dem get create plenti chance to increase di scores. |
Skip Twitter post, 1 This teacher reminds me of a school, in Kano, where we found out (must have been around 2005) that students were introduced to the computer keyboard through photocopies of actual keyboards. |
But despite di beauty, codeine issue na big wahala here. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Army don launch 'operation Crocodile Smile'2nd October 2017 Nigeria: Army officers dey drag government go ECOWAS court3rd January 2018 Nigerians dey react as Army wan fight secessionists12th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na show of unity amongst neighbours and family. |
Mr Kenyatta win di re-run, wey happen on 26 October, by 98% of di vote, on top say na only 39% voters come out. |
Dem fit come as individual or as group. |
One main promise wey Mr Trump promise voters na say im go cancel Obamacare wey former presido Barack Obama do. |
Since wey dem arrest Sowore, na so many ogbonge Nigerians dey condemn di move, some don say di protest must go on, but who be dis man wey dey dinger Revolution Now across Nigeria? |
Graduate don sue Oxford to pay am £1m for dull teaching You no need visa to study for Oxford and Cambridge Oxford legal director bin reply Mr Ogu say dia dictionaries na for pipo to use only as reference tool and dem no go take blame for pesin take to use am. |
January 2016: President Buhari meet with di papa and mama of some of di parents of di Chibok girls, for Abuja. |
According to statement signed by James Lartey, Head of Communications, FDA den discover say di pesticide get active ingredient which be aluminium phosphide. |
Di protests continue for many cities even wit di curfew wey dey in place. |
Another thing we de for inside dis tori PFA Player of di Year: Mohammed Salah win big award23rd April 2018 Salah don do award hat-trick after im win CAF African Footballer of di Year5th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E say dis im son death dey pain am well well because im dey year two for University and dat particular day, im go greet im friend happy New Year and na dia im meet im death. |
Senator Shehu Sani of People's Redemption Party say opposition to di Bill na no go help democracy. |
We get for put dis day as democracy day, because democracy don fail for we kontri". |
Lupus na autoimmune disease wey dey make di immune system for person bodi begin attack im own tissues and organs. |
Trust na, pipo don begin wonda: Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori No be Buhari invite Naomi Campbell - Presidency30th March 2018 Buhari visit to Lagos: 'Why di president dey make us waka upandan' - Lagosians29th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Meanwhile rresidents for Kano dey para about di mata say how a state wey get highest population for Nigeria according to di 2006 census (16.3M) go get only two fire emergency motor for city. |
Another thing we de for inside dis tori Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 INEC: 'Nigerians, make una come collect una Voters Card'15th February 2018 US Secretary of State go land for Nigeria for im first visit to Africa6th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Former spy chief - Boko Haram don increase attack becos of 2019 election - Former spy chief Dooshima Abu , Abuja 23 November 2018 Wia dis foto come from, Boko Haram Wetin we call dis foto, Boko Haram first attack for 2009 Mike Ejiofor wey be former director of Nigeria secret police DSS, say na election wey dey come make Boko Haram militants to increase dia attack against military. |
E fit no make sense but these people dey somehow lucky; na dem fit do the long journey, then pay for treatment. |
Dis new stem cells go begin produce new blood cells so if di pesin wey donate na AA, di sickle cell patient go come become AA so e no go get di disease again," im tok. |
"What type of insulting question be that? |
Skip Twitter post, 11 Re: regarding Gina Rodriguez saying Black actresses are paid more than Latinx actresses - Sofia Vergera is the highest paid according to Forbes ($42 .5mil). |
Di first lady talk for social media say, "I love dis movie". |
Wetin we call dis foto, Fan di display as Cameroon welcome cup Another thing we de for inside dis tori U-20 Women World Cup: Netherlands nack Ghana 4-08th August 2018 FIFA World Cup trophy show for BBC office for Lagos9th March 2018 Cameroon football: 24 clubs dey inside union bad books19th February 2019 0:57 Video, FIFA World Cup tour: Di trophy show for BBC office Lagos, Duration 0,5716th March 2018 2019 Women's World Cup: Cameroon must learn from mistake for Canada 2015 - Joseph Ndoko9th December 2018. |
But for now National Food Safety Laboratory officials say make de general public shun dey buy any imported gizzard. |
Wia dis foto come from, PATRICK KOVARIK/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Thousands of people enter street week after week since August for different parts of Togo dey protest because of di matter of presidential term limit. |
Leah Sharibu: 'My morale high wen I hear her voice' - Leah papa Ghana army dey train US military for jungle warfare Survivor say na 19 pipo militants kill for Mailari Di militants carri army weapons and equipment from di camp. |
Di book tok about her husband wen im still be small pikin and all di suffer wey im bin pass through. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Rice smugglers don get new way to enter market' - Customs21st December 2017 How Benin Republic rice import from Thailand take affect Nigeria5th March 2018 2,000 Nigerian rice farmers go enter borrower programme29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Lastly, he go like make dem give clear directions on which regulator get jurisdiction den supervision over Menzgold business. |
of CBN which Dr. Banire is not. |
So no fear if you dey visit for di first time and you know sabi speak dia language. |
Wetin we call dis foto, Dis na one special soup dem dey call morogbo. |
However, na di blockbuster Black Panther for 2018 na im pipo go best remember am for. |
Dis morning for Nyanya-Mararaba, BBC tori person see as di security officers dey send some motors wey no obey di rules well back. |
Another thing we de for inside dis tori Quarter of child marriage dey happen inside Africa11th October 2017 Treatment for neglected tropical disease don reach one billion17th November 2017 Lagos: Nigeria megacity dey battle dirty15th January 2018 0:59 Video, World Cities Day: Lagos people dey vex, Duration 0,5931st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin be di tori - well, she wan resemble di Hollywood star, and she dey do surgery make e arrange her face to look like Jolie own. |
End of Facebook post, 1 But no be everyone make happy - some critics condemned en actions as abomination, for Muslim to participate in Christian worship. |
Another thing we de for inside dis tori Caf mission: Cameroon no include Olembe stadium for host CHAN26th September 2019 Company wan take Cameroon sports minister go court over Olembe AFCON host site1st December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin we call dis foto, Competition bin dey wey dem bin ask pipo make dem transform jollof rice. |
Another thing we de for inside dis tori Supplementary elections for Kano get k-leg as political thugs dey run tins23rd March 2019 Supplementary Elections: Buhari send message as 5 states go do govnorship re-run today23rd March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?31 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
DRC dey also suffer from measles outbreak wey don kill more dan 1,000 pipo with 50,000 reported cases. |
Kim Yo-jong: Kim Jong-un don give im sister 'more responsibilities' |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police confirm say kidnapped Takoradi girls die Police collect DNA samples from dema families wey de results on de remains come out as positive.17th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem enter Government Girls Science and Technical College before dem leave town. |
Im burst di head of di panel wit di way im dey tell tori. |
https://t.co/AaAkflfFx5— Sandra Ezekwesili (@SEzekwesili) July 10, 2019 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 #RemiTinubu small woman with Big god... |
South Africa still dey look for di five lions wey do 'prison break' run comot from where dem been keep dem and enter town for Fochville wey dey just 60 kilometre outside Johannesburg. |
Wia dis foto come from, Twitter People shock for world, when video come out wey show as dem dey sell African migrants for Libya. |
She add she don always look up to di black community - and she even add say her papa na Afro-Latino. |
Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella. |
Skip Twitter post, 1 SAFE USE OF FACE MASKS Wash hands before touching Cover your nose & mouth; make sure no gaps remain Avoid touching mask while it is on Replace once it becomes damp & do not reuse Remove the mask from behind & discard in a closed bin; wash hands#TakeResponsibility pic.twitter.com/ilxWO5QUbX— NCDC (@NCDCgov) April 23, 2020 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori 1:05 Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect you from Covid-19?, 1,0521st May 2020 Coronavirus cases in Lagos: Sanwo-Olu don pass order say 'Lagosians must use face mask from now on or face di law'25th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Dem tell di family dem say e go reach till January 2018 before di report ready, but if officials need more time on top am, dem go tell di families. |
EFCC boss Ibrahim Magu 'strongly believe say na corruption cause coronavirus' |
Click to see content: Boko_Haram_attack_locations_2016 Click to see content: Boko_Haram_Attack_Locations_2017 Method of attack For 2017, na 90 times Boko Haram use gun attack and di remaining 59 na suicide attack. |
Im tell BBC say im no wan fight anybodi im just wan make goment build bridge, school and make beta for evri Igbo man. |
Di offence wey EFCC dey accuse Wakili of dey against sections 15(2)(a) and 27(1)(b) of di Money Laundering (Prohibition) Act and e dey punishable under sections 15(3) and 22(3)(a) of di same Act. |
Di amendment mean say Museveni fit become life president. |
Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 August 2018 - First Trip togeda You go tink say di fact say dem don dey togeda according to Davido, since 2013, dem go don travel togeda before. |
Ghana don record first Coronavirus cases - Read wetin we know so far Ghana issue travel ban afta coronavirus cases rise to six Another woman who also arrive for Ghana around 9th March, 2020 start dey develop symptoms yesterday. |
Wetin we call dis foto, Dis na di first time di carfree day dey happun for Ethiopia Another thing we de for inside dis tori Ethiopia don ban adoption from oversea10th January 2018 Paris don experiment with 'car free day'2nd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E also tok about how im take learn sign language wey im use dey communicate wit dem. |
George Weah: Union say dem no get 6000 teachers to borrow Liberia |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, News Agency of Nigeria reports say Nigeria goment wan investigate weda Cambridge Analytica get hand for 2007 and 2015 election. |
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 But dis thing wey she talk so eh start twitter war. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Chadwick Aaron Boseman star for Black Panther movie for 2018. |
More tourists from UK dey travel go di Algarve each summer than from any oda kontri. |
For oda pipo, no be to migrate but na say dem wan go study or work for dis kontris dem, International English Language Testing System (IELTS) na im popular pass. |
From Israel, many people come sabi am when e carry im football career go England, where club fans for dia bin give am di nickname 'Di Yak' because of how strong im be. |
"E no get any law wey dey ground but na di requirement wey CLE put down for everybody to follow. |
Skip Twitter post, 1 The @OfficialPDPNig rejects in its entirety, attempt by the @MBuhari Presidency to foist a full-blown fascism on our country, beginning with the placement of illegal travel restrictions on Nigerians.— Kola Ologbondiyan (@officialKolaO) October 13, 2018 End of Twitter post, 1 Ologbondiyan for yan im cari go Twitter say, ''di whole world fit see how fascism - strong man system of goment - dey quick quick overtake democracy and law and oga Buhari goment dey use secret wurwuru torchlight Nigerians''. |
Govnor Ajimobi wey tok to BBC Yoruba afta di Eid prayer on Tuesday for Ibadan, Oyo State capital, say because Ayefele dey physically challenged, no give am immunity against di law. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.