text stringlengths 21 14k |
|---|
French people no still want make Mrs Macron collect any money from France to do any of her waka-waka. |
Torch lighting wey EFCC do, show say di money ($43m) na balance wey remain from di total money, $183m wey di National Intelligence Agency bin collect to spend for di 2015 general elections. |
Tammy Abraham: England go waka comot game if dem hear pim of racist abuse 9 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tammy Abraham make im England debut against Germany for 2017 Tammy Abraham say England ready to waka comot di stadium if dem experience racist abuse during dia Euro 2020 ... |
Wherever you are in Africa, Catch the video playing on MTV base at these times on MTV base Don’t Miss it pic.twitter.com/RB6m634hAl— MTV Base West (@MTVBaseWest) September 11, 2020 End of Twitter post, 6 Wia dis foto come from, Davido FEM Wetin we call dis foto, FEM single na part of Davido upcoming album #ABT (A Bet... |
if you know say you commit, come confess - Police For statement wey di senate president tok tok pesin Yusuph Olaniyonu sign e say di President Muhammadu Buhari goment dey use police to shut-up di mouth of opposition for Nigeria. |
Snake expert Prof Bryan Fry say mutations na natural part of evolution. |
For law, na di company suppose clean any leak wey happen within 24 hours. |
End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 John Lewis’ unwavering sense of justice and unique, quiet determination to always act on conscience made him a walking inspiration wherever he went. |
For Jerusalem old city na im you go also see di Church of di Holy Sepulchre where Christians regard as di place where Jesus burial ground dey. |
Di Air Accidents Investigation Branch (AAIB) talk dis one as emergency people show for di area wey di thing happen for Waddesdon Manor, near Aylesbury. |
Saudi Arabia: Women dey hail as dem comot driving ban 27 September 2017 Wia dis foto come from, AFP Women and Campaigners for Saudi Arabia don hail di new decree wey King Salman bin Abdul Aziz Al Saud land wey allow women to drive for the first time. |
See how goment plan to close Third Mainland Bridge and alternative roads you fit use See water transport routes, terminals you fit use to avoid Lagos traffic Di Federal Ministry of works and Housing bin announce say dem wan carry out Routine maintenance on di Third Mainland Bridge, wey be Africa second longest bridge a... |
No be only politics concern Minister, e invite First lady Chantal Biya for big meeting for illegal wildlife business weh UK go host for October. |
'Dem kidnap me and now na only train I dey use travel' |
"Democracy go mean nothing if di votes of di pipo no count or if wuru-wuru enta dia mandate." |
Buhari declaration go scatter im party |
Ghana govment on Sunday announce new travel advise give all travelers after de country record four new cases of covid-19 from travelers wey enter de country. |
Wetin we call dis foto, Other para athlete too dey hope for better future Government too put di blame for on top di head of Para Athletics Federation of Nigeria, AFN. |
Dem dey quick quick want make dem marry, but dem no dey want make dem ever come back," she tok. |
We know say our pipo wan know how wey dey do journalism for di BBC. |
Pulisic badly needs to turn up. |
Afta dem sentence di nine activists to death, plenti international human rights groups plus multinational companies ask Nigeria goment give dem chance to tok dia own but e no happun. |
Doctors bin diagnose Boseman with stage three colon cancer four years ago( 2016) but e no eva make dis information public and continue to work on major Hollywood films during im battle with di deadly disease. |
Na HMO dey push di agenda of di NHIS to provide quality and good health care services to pipo wey dey contribute to di program while NHIS na di referee. |
Khafi: BBNaija former housemate don engage 26 December 2019 Wia dis foto come from, Instagram/@acupofkhafi 2019 Big Brother Naija, Pepper Dem season housemate Khafi Kareem don engage. |
End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 I’m happy Cardi b is eventually filling for divorce from Offset, and I just pray it stays that way! |
Kindergarten fit don give pickin drugs |
But Erica dey for relationship wit Kiddwaya. |
Make dem explain wetin happen to all di money we dey pay dem for since electricity bill." |
CUPP: APC members dey react unto tear rubber PDP coalition to hama President Buhari |
Na di highest number of pipo wey rain don kill for japan since 1982. |
Cameroon: Gay blogger no get any regret "No do homosexual test for Nigerian" - EU court tell Hungary According to di constitution no person whether dem arrest am or not for go through torture, inhuman den degrading treatment, so what police want subject di two students for hospital no be correct. |
See di other BET Awards 2020 winners Best International Act Burna Boy (Nigeria) WINNER Innoss'B (DRC) Sho Madjozi (South Africa) Dave (U.K.) Stormzy (U.K.) Ninho (France) S.Pri Noir (France) Viewer's Choice: Best New International Act Rema (Nigeria) SHA SHA (Zimbabwe) WINNER Celeste (U.K.) Young T & Bugsey (U.K.) Hatik... |
18 contingents from di 18 Local goment areas for di state na dem dey participate for di parade alongside 15 states for di kontri. |
Den for im Govnorship ambition, im try push am for big Party, but e no work na im make am join small party. |
Can somebody outline the difference between APC and PDP?— Comrd.Jessica Ogwata (@WomanViewsNG) August 8, 2018 End of Twitter post, 6 Wen Nigeria President Muhammadu Buhari sign di Executive Order 6 on corruption for July, e tok say na anoda move wey im bin make to further im agenda to fight corruption. |
E come add say di change go start primary to university. |
JAMB dey find foreign students to come school for Nigeria |
E tell reporters say: "Everything about di so-called claim wey say Russia put mouth for di US election na sign of di local political struggle wey dey." |
-AA— Atiku Abubakar (@atiku) June 14, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Facebook post, 3 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
So fear no gree catch am wen she see one advert for accountant, afta all no be just to count money. |
Many girls dey stop school when dem begin menstruate because dia school dem no get good bathroom or because dem no get money to buy imported pad wey cost. |
ommissioner - Yobe girls: 'We dey go count di girls wey Army rescue' - Commissioner 22 February 2018 Wia dis foto come from, ALKASIM BALA Wetin we call dis foto, E never still dey clear how many girls dey miss for di school. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 How major political parties dey use big money block young pipo Na youths suppose dey run things for Ministry of Youth - UN envoy No single pesin under 35yrs dey Buhari ministerial list Fakorede wey follow BBC Pidgin tok afta di news break, tok say im no expect di news at all ... |
Another thing we de for inside dis tori Rivers election killings: Three concerns House of Reps dey investigative6th May 2019 Man kill im four pikin plus imsef for Rivers State11th December 2018 Rivers State: Why e hard to do election wey no dey get k-leg?15th March 2019 Nyesom Wike: Rivers State governor cut Andoni chi... |
Nigeria: How school principal enter soup ontop social media video |
Posted at 7:35 16 February 20197:35 16 February 2019 Nigerians react to INEC decision to postpone elections Video content Video caption: INEC postpone election dey make Nigerians reactINEC postpone election dey make Nigerians react Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy t... |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 As fans wake up on Friday, October 25 wey dem no hear Kanye West 'Jesus is King' album, belle no sweet dem, na so dem enta social media to tok about di mata. |
Some sabi pipo dey tok say di internet service providers fit push make dem change di rules even as dem tok say wit di way wey porn don enta dem internet weda dis move go even affect as pipo dey watch porn. |
Another thing we de for inside dis tori 'Life go dey difficult for deported Cameroon separatist' - Lawyer31st January 2018 Cameroon secessionist leader dem dey Yaoundé?28th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you52 minutes wey don pass Informate me 3:05 V... |
Inside official statement wey Jiangxi province release ontop di mata, dem gree say some action wey dia pipo cari out in order to enforce di "no burial reform hurt pipo feelings" but dem no mention di pictures wey go viral ontop internet wey show as officers dey destroy pipo coffins. |
A post shared by @ mrwoodbery on Jun 8, 2020 at 5:22am PDT End of Instagram post, 1 And for im birthday, he post say "you suppose enjoy wetin you work for. |
Just look at their annoying reactions to J. Cole’s performance in Nigeria.— Iseunife The First (@Shawnife_) April 28, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Their comments on J. Cole Nigeria tour are embarassing— Garvey (@iAmKingducer) April 29, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Yo @JColeNC , y... |
Di ceremony show display of military weapon and air power for inside di Maimalari Military Cantonment, and di president put eye, inspect di military guard of honor. |
Historians say dem use 15 elephants and 200 mules to carry away all di loot from Maqdala, Emperor Tewodros II's northern citadel capital. |
Prof Dominic Wilkinson, wey be consultant neonatologist wey help draw up di guidance, tok say since di dem publish di last guidance, improvement in treatment mean say doctors dey try to save di lives of some babies wey dem born for 22 weeks. |
According to tori pipo Bloomberg, di FBI dey investigate di company ontop say dem break International Traffic in Arms Regulations (ITAR) for di way wey dey take handle sample of di near-indestructible diamond-coated glass. |
End of Facebook post, 4 After di 2016 elections reports emerge say di family of John Mahama say he no go contest 2020 elections, but some NDC party people like Nii Lante Vanderpuye, MP for Odododiodoo reject di idea. |
Di main reason why Nigeria secret police rearrest Sowore - Buhari Drama inside court as DSS re-arrest Sowore Special Adviser to President Buhari on top Media and Publicity, Femi Adesina tweet say pipo dey in order if dem decide to call di president' Major General'. |
Skip Twitter post, 1 We arrived in Port Harcourt last night for the @OfficialPDPNig National Convention and for the presidential primaries. |
Mr Ogu sue Oxford to pay im client, Emmanuel Ofoegbu, N10 million as damage, because dem no give di correct definition of "mortgagee'' and "mortgagor" inside dia dictionary and dis mistake don make im client wey be also lawyer to suffer. |
Skip Twitter post, 1 Officials of the State Ministry of the Environment and Water Resources fumigating Public Schools. |
Common nutrition mistakes wey pipo dey make See as fish and bole package wella for 2019 Bole Festival Nigeria: Photos dem from #EatDrinkFestival Video producers: Princess Williams, Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 2:10 Video, Common nutrition mistakes wey pipo dey make, Duration 2,1014th October 2019... |
Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 2:01 Video, Di Nigerian games wey di totori everybody for Head, Duration 2,015th November 2019 June 12 in Nigeria: MKO Abiola National Stadium fotos on Wednesday 12 June 2019 wen President Buhari rename am12th June 2019 0:46 Video, Abuja city afta ... |
"I dey very sad about di tori of dis helicopter accident wey kill 13 French sojas for one operation against terrorists for di kontri," di presido tok. |
One official say pipo like to wait till di last minute before dem do sometin say since dem dey, pipo no dey gree come but as dem hear say e wan end, naim dem jam pack come especially as dem hear say di registration go end on Wednesday for Port Harcourt. |
During British rule, dem pack around 1,000 objects wey land for museums all ova di world. |
One of dem, Sani, say wen di lockdown happen, many house no gree make e enta to clear di dirty sake of fear-fear. |
Di user of di app add. |
Na di Economic Development Board na im go manage di programme and applicants go need to satisfy all di requirements Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, To get 'Golden Visa' for Portugal na from €350,000 Mauritius no be di first kontri wey go do dis kain tin. |
Musa say dia last chat na wen e write article about coronavirus cases for Kano and she come respond to wetin im write. |
African lawyers fit take action if Nigeria no release separatists Even Amnesty International, Human Rights body chuk mop for de mata say, "if de Anglophone leader dem go back for Cameroon e go hard for dem for get fair trial and torture go fit be dei portion." |
Mr Sani tok say e no tink say dat one na reason to impeach di president. |
Wia dis foto come from, Getty Images According to di most recent survey: Less than half (41%) of pipo wey dey 16 to 44 don knack at least once a week for di last month Di proportion wey report no sex for di past month don increase - from 23% to 29.3% among women and from 26% to 29.2% among men between 2001 and 2012 Di ... |
Correct musicians like Beyonce and The Weeknd don perform and more still dey come. |
Rowan Baxter: How ex-rugby player, im wife and children die inside car fire 19 February 2020 Wia dis foto come from, Hannah Baxter / FACEBOOK One former rugby league player, im wife and dia three children die inside fire for di Australian city of Brisbane. |
Madam Cheshire wey be 50-year-old say one staff wey no know say she dey work wit HFEA don bin offer her IVF treatment during her visit to one fertility show for Manchester. |
Try to enjoy fresh air outside but make sure say you protect yourself when you dey outside. |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you53 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxi... |
Di suspect na Kofi Seshie and be 28 years old. |
Dem say di attackers scata pipo house dem for Lagos and Ogun state. |
Send psychologists for tok with students weh deh shock for de incident. |
But for Verkijika say, "goment no fit dis tok, peace, forgiveness but di kill pipo for de same taim". |
Another thing we de for inside dis tori Anoda Cameroon army killing video dey boil social media9th August 2018 'Cameroon army video': No be true say deh lock de soldiers weh shoot woman and pikin dem - Goment19th July 2018 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Cameroon ... |
"Di court exercise her power to bring di sentence down to six years instead of 14 years imprisonment without option of fine. |
Nigeria don reduce visa fee for Americans Ghana, Jamaica visa free travels from July America introduce law to epp deport migrants sharp-sharp Di change go apply to students wey start courses for undergraduate level or above from next year onward. |
But Maurice Kamto and e party no even care about DO e ban, deh go for dia meeting point and do dia meet as deh plan'am. |
ria: World Bank don approve $611m for pickin to go school 14 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Report say na about 10.5 million pickin dem for Nigeria no dey go school World Bank don give carry go $611 million to support Nigeria government and reduce di way wey plenty children w... |
Pneumonic plague - e dey spread from person wey dey infected to another person. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 Codeine: NAFDAC dey investigate four pharmaceutical compini on top cough syrup black market3rd May 2018 Top Tor... |
Makoko: Police say two pipo die as dem wan use force comot dem for Lagos 16 May 2018 Wetin we call dis foto, Makoko wia di tin happen Lagos State police command say two pipo na im die, wen officers wan use force go pursue pipo for di Orio-Oke area of Makoko on Monday. |
25% of young pipo no get one single friend Sadiya cari BSC certificate for Business Administration comot from Ahmadu Bello University, Zaria for Kaduna state in 1998 before she go do her Master's degree in International Affairs and Diplomacy in 2008 and a Masters in Business Administration (MBA) in 2011 from di same sc... |
Dat mata still dey court reach today as Obanikoro appear for Federal High Court for Lagos on Monday 4 February 2019 to do witness for di mata. |
Diarrhoeal disease wey no suppose dey if pesin dey drink clean water, dey use clean toilet don turn one of di tins wey dey kil pikin pass for Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Why government wan start jollificate tax27th November 2017 Nigeria: Tax dem wey government wan take get money27th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ... |
Walih wey don cover Kano politics for 15 years yan say e speak to some members of di assembly two days ago wey tell am say dem go remove di former speaker becos e no gree dem to impeach Deputy govnor Prof. Hafiz Abubakar. |
Pour la première fois dans l'Histoire du #Gabon, une femme occupera cette fonction. |
Anglophone crisis: Who bi de dancing lady weh separatists 'kill' for Cameroon? |
16 February 2018 - Nigerian goment place $9800 bounty on Abubakar Shekau June 3, 2013 - For di first time, di U.S. Department of State Rewards for Justice program place $7 million reward for information to catch am. |
Oil na di major revenue of di kontri. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.