text
stringlengths
21
14k
Skip Twitter post, 1 I have asked Secretary of State @SecPompeo to closely study the South Africa land and farm seizures and expropriations and the large scale killing of farmers.
Afcon 2019: Black Stars fit win di cup for Egypt
'Miracle minerals' One YouTube pesin, Jordan Sather, wey get thousands of followers, claim say "miracle mineral supplement", wey dem dey call MMS, fit "wipe out" coronavirus.
I dey help dem welcome guests and read news.
Cabral Libii Universe Party < Go back to di candidate list Wen den born am 29 March 1980 Wetin e dey do Tori pesin, Jurist Wetin e don do before Dem born Cabral Libii for 29 March 1980 for Ekoamaen (Central Region, Cameroon).
Aretha Franklin: Celebs world leaders dey pour respect for 'Queen of Soul' Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Ras Kimono: Nigeria reggae star don die Di reggae artiste wey im ...
Wia dis foto come from, @RandaAndrew Wetin we call dis foto, Simmy wey dey totori fans bodi For match wey e look like say some Super Eagles players no wan play or like say most of dem dey fear to get injury, one player wey be like say im win di hearts of Nigerians na Simeon Tochukwu Nwankwo.
Im say, some go leave suicide note and di ones wey no sabi write go tell pesin wey dey very close to dem say, dis life don become worthless, and "once dem leave suicide note, e mean say dem don plan everytin."
Skip Twitter post, 1 All the best for the future, Kenneth.
Meanwhile, some traditional rulers, including di overlord of di Bawku traditional area, Zug-Raan Bawku Naba Asigri Abugrago Azoka II, don reject calls from some pesin to join di 'Western Togoland'.
"We sell form to pipo wey dey interested and we allow all of dem to contest."
Na so Yobe police oga, Sunmmonu Abdulmaliki talk for inside statement.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, On Monday, popular Kenya sculptor Edward Njenga (R), wey dem born for 1922, dey repair stone work Women's Guild Member as im grandson, wey im name na Edward Njenga too, dey help am for studio for Nairobi.
WHO spokesman Christian Lindmeier also mention di same concern, im tell reporters on 4 August say: "Sometimes individual researchers claim say dem don find something, which is of course na great news.
Di parents of di girls bin don release dia own list on Saturday but na 105 names dey dia own.
Indonesia - 1998 Days: 10 Pipo wey die- at least 1,000 Goal: To overthrow di oppressive regime of Suharto and To overthrow the oppressive regime of Suharto and stop padi- padi politics.
Dem don recently renovate and commission one rehab center for Kogi and Kebbi state, while dem dey work to do more for oda states.
Dis victory also give pipo plenti to tok about di greatest rivalry for football history.
Most kontris go do blood test for donation sites and dem go rule out those wey fit no get enough blood.
Di goment dey react to one HSBC report wey say if President Muhammadu Buhari win second term, Nigeria economy no go grow.
Another thing we de for inside dis tori "Nigeria army no get right to attack media especially now wey election near"7th January 2019 UNICEF: Why Nigeria army cancel suspension dem bin sama di UN agency ontop accuse say dem dey train spies15th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli bo...
I strongly condemn dis act," she tok on Twitter on Sunday.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Boko Haram na im dey behind many kidnapping of pikin dem including di 'Dapchi girls' and 'Chibok girls' For inside statement di army say di attack on Baga, wey bi major market town near Lake Chad, happun on di evening of Boxing Day.
Another thing we de for inside dis tori Sudan don arrest militia leader27th November 2017 African leaders wey don tay for power22nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Du...
Nigeria Football Federation oga wan meet Victor Moses to come back to Super Eagles
Tori be say Kisumu senator Fred Outa carry some people go pursue dem comot from where dem dey do di training.
Car companies go convert dia factory to make ventilators Five ways to make sure say market spoil for coronavirus Tins you need to know about Pneumonia "Na one doctor na im catch coronavirus unlike di fake news wey bin spread say two doctors for di hospital dey down wit Covid19."
Oda executives wey follow am defect na di Publicity Secretary, Inime Righteous, Secretary, Cotterell Tumbodiaa, Financial Secretary, Adol Ibeka and oda local goment chairmen of di Party.
Dis na wetin di officer tell BBC for interview.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na young pipo carri di protest for head pass Pipo quick para afta dem reveal di extradition bill for April.
Na 20 candidates bin contest di election to take over from Ellen Johnson-Sirleaf, wey be Africa first woman president and winner of Nobel Peace Prize.
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing...
Dis no go be di only project wey Akon don run for Africa, for 2007, he join hand to form di Konfidence Foundation, wey be health and education charity for pikin dem wey no too get for West Africa and America.
Inside di pipo wey dem arrest na di two students wey bin organise di protest to support di headmaster.
Wetin we call dis foto, One way to protect yourself na to only use Wi-fi connection and other wireless connection like buetooth only where e dey necessary Wetin you fit do to stay safe?
George Weah don return to im office afta snake bin pursue am
But Ranibel na one of de people weh wans laik pass.
Another thing we de for inside dis tori Somalia explosion don kill almost 300 people - officials16th October 2017 #Gurmadqaran: Somalia dey find blood for terror attack victims17th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innov...
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger12th January 2018 Trump calls President Buhari 'lifeless': Na insult to Nigeria - Diplomat27th August 2018 Trump don unblock "haters" for Twitter30th August 2018 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for inte...
Wia dis foto come from, Marco Luzzani Wetin we call dis foto, Di na di first time since 1958, wey Italy no go fit near World Cup When Ventura take over from Antonio Conte for June 2016, Italy football federation president Carlo Tavecchio bin carry dey hail am say im be ''master for football.''
For di Lekki-Ikoyi Link Bridge, salon cars dey pay N300 instead of N250; SUV dey pay N400 from N300, then danfo bus and okada go pay N200.
You fit prevent am and e get cure.
Ganduje video: Why we put full stop for govnor investigations
Di protest waka start from Polo Club to GRA Junction as security pupo wey block di road no allow dem reach INEC office wia dem bin wan go.
Dis na because some of dis radio stations dem dey stream live ontop internet.
ria: How rat chase President Buhari from office after N2m fumigation 22 August 2017 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Why we show Fumigation budget for Aso Rock' The palava for Nigeria on top say rat "chase" President Muhammadu Buhari from office don enter another level, on Tuesday.
Na who dem catch be thief!!!
''As soon as we get any information, we go tell una''.
Print out of Application Submission Confirmation page.
Di wey start 3pm and end 8:15 pm no fit reach any conclusion.
But on 15 August, like say na miracle, doctors deliver bouncing baby girl through caesarean section wey weigh 2.13kg, measure 42cm.
andemic: New virus in China after Corona like Swine flu, Coronavirus pandemic, Ebola virus, Malaria and oda infectious diseases wey animals transfer to humans Olaronke Alo Broadcast Journalist, BBC Pidgin, Lagos 1 July 2020 Wia dis foto come from, Reuters New virus for China afta corona wit 'pandemic threat' wey scient...
Wen we start dey plan di Missing Cryptoqueen podcast for late 2018, nobodi bin get any idea wetin happun to Dr Raju afta she disappear.
Does this President really know anything about happenings around him, not to talk about Nigeria?— Peter Ayodele Fayose (@GovAyoFayose) March 12, 2018 End of Twitter post, 1 Fayose talk say, ''President no know wetin dey really happen for im own corner, so how im go know wetin dey happen for Nigeria?''
Even though dis kain thing no dey happen again, tori people say with dis case, e be like government fit find reason wey make sense comot any oba.
Lagos no go close down any road for Buhari visit INEC don shift PVC collection deadline Wen im dey tok for one town hall meeting wit Business community inside Lagos, President Buhari say don im keep im promise to boost di economy, through blocking leakages inside goment purse, increasing spend money for projects and in...
2018 Komla Dumor award-winner Waihiga Mwaura Dem no support media player for your device 2018 Komla Dumor award-winner Waihiga Mwaura 26 September 2018 Di BBC World News Komla Dumor Award winner for 2018 na Waihiga Mwaura.
For di South e dey hard to find family of more than five.
Another thing we de for inside dis tori Alex Iwobi: Di midfielder transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face9th August 2019 Man United vs Chelsea: Red Devils hammer Blues 4-0 for Lampard first Premier League match11th August 2019 Chelsea vs Leicester City: Ndidi steal show from Lampard first match for Stamford B...
COZA: 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di two groups dey plan to march go di church headquarters for Abuja and di branch wey dey for Lagos.
Bayelsa election: Who be David Lyon, di new Bayelsa State Governor-Elect
Wenger - Arsenal: Alexis Sanchez & Mesut Ozil no go leave for January - Wenger 28 November 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Alexis Sanchez and Mesut Ozil don combine score 149 goals for Arsenal Arsenal manager Arsene Wenger say Alexis Sanchez and Mesut Ozil no go leave di club for January tr...
Akalta na name wey many pipo for Kano State, northwest Nigeria sabi because for 17 years now im be regular to call into radio programs for di state.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police don arrest di 'spiritual papa' of kidnappers and jaguda pipo for north29th April 2019 Bayelsa Gunmen attack: IG of Police order serious search for pipo wey kill DPO1st July 2019 Kaduna: 'Special Intervention Force', who dem be?22nd October 2018 Top Tori SARS, STS, ...
Caf fix new date for Egypt 2019 AFCON Super Eagles focus na to win 2019 AFCON - Amaju Pinnick For di eight matches wey dem play today for di last group stage matches, some surprise result see South African teams Mamelodi Sundowns and Orlando Pirates lose dia match.
Wetin dem find out be say if pipo wey no dey too drink leave alcohol, e get high positive impact on cholesterol, body weight and blood pressure.
Press Freedom Day: How e affect tori pipo Sex mata, intimidation plus oda tins wey women journalists dey suffer for Nigeria "Oga presido don approve plenti changes for di industry, at di right place, I go let you know," Lai Mohammed tok.
Wetin we know about Cameroon attack wey kill 22 pipo Na accident make us kill pipo for Ngarbuh - Cameroon army "Why Facebook, Twitter and oda social media no dey allow some of dis video wey go shock pipo come out so di world go see how dem dey brutalize our African compatriots?
If belle of girl pickin begin to grow big, e fit be say e dey pregnant.
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever: Doctor don get am for Kogi State20th January 2018 New Lassa fever drug don land!
As dem dey chook mouth for di report, na so Senator Ahmed Lawan wey be majority leader from di ruling party say di Ad hoc Committee don keep dia promise to give Nigerians beta minimum wage.
Durante l'intervallo della partita con la Nigeria ho avuto un forte dolore alla nuca e un mancamento.
Sotitobire: How Prophet Babatunde of Sotitobire Miracle Centre appear for court for child kidnapping 3 June 2020 Wetin we call dis foto, Prophet Sotitobi and his church workers in court One high court for Akure, Ondo state, South West Nigeria don adjourn di case of di pastor of Sotitobire Miracle Centre, Alfa Babatunde...
Ethiopian Airlines crash: China, Ethiopia don match break for Boeing 737 MAX 8 aircraft afta Sunday crash 11 March 2019 Wia dis foto come from, Jonathan Druion China and Ethiopia aviation authorities say dem don suspend to use Boeing 737 MAX 8 flights afta Ethiopian Airlines crash wey kill 157 pipo.
I dey do better investigations pass di Police.
"I still no believe say I dey alive to see say e happen."
On 9th June 2018 Kwesi Nyantakyi resign as Ghana Football Association Presido and FIFA council member.
IG want to expose me so I can be killed.
Dis na how you fit do am: Wia dis foto come from, Getty Images Wetin dey cause diabetes?
Skip Twitter post, 1 In commemoration of World Habitat Day, Amnesty International Nigeria urges the Federal government of Nigeria to end forced evictions across the country and call on state governments to end forced evictions in their jurisdictions.
Betty Kim wey di tin happen to, vex post about di mata put for one Facebook group from where pipo begin para.
Dat one no dey happen for European countries.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon separatists palava: Fresh wahala dey English speaking region Wetin cause tension na tori say e be like say separatists dem wey wan break away go form another country, kill one Special Forces officer inside Dian, wey be town for south-west region.16th January 2018 Top Tor...
South Africa don legit marijuana for private use
E say, presidential address for give Nigerians assurance plus help goment for dia campaign to prevent spread of di coronavirus.
She don drop her resignation letter to di backbench 1922 Committee, two weeks after she tok say she wan comot.
Wia dis foto come from, Dr. Theresa Enibokun Theresa Enibokun, one public health specialist wey follow BBC pidgin tok, say areas like Obalende na commercial centre and e dey high risk sake of say pipo dey mingle and plenty pipo dey likely to gather for dia.
Posted at 18:58 16 February 201918:58 16 February 2019 Meet INEC Observer wey dey monitor election postponement Nigerian Nollywood actor, Ime Bishop Umoh aka Okon Lagos na one of di INEC Observers wey suppose monitor Saturday election wey di kontri election office don postpone to 23rd February, 2019.
Army - Boko Haram: Escapees from Sambisa forest fit attack Nigerians - Army 28 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian soldier wey carry grenade launcher tanda for di Yobe river wey separate Nigeria from Niger Republic, Damasak town for North East, as thousands of people wey d...
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killings: Former Nigeria spy chief say security people dey plan with herdsmen9th February 2018 Benue State: Four police officers dey miss after herdsmen attack11th February 2018 Taraba State: Herdsmen don kill up to four people3rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patr...
Tina come later die four days afta.
'Cameroon student stab teacher to death inside school' 14 January 2020 Reports say one Cameroon form three student don kill e maths teacher for goment high school Nkolbison.
La Niña weather fit bring drought and flooding come Africa 5 October 2017 Wia dis foto come from, Valerie Batselaere Wetin we call dis foto, Places like Somaliland don already suffer plenty dry weather wey cause serious food shortage and hunger Di La Niña weather dey normally affect countries wey dey for pacific areas ...
African U-23 cycling cup: Na Eritrean win first lap 1 February 2018 Wia dis foto come from, Vivendi Sport Wetin we call dis foto, Mebrhatom Natnael from Eritrea na im win di first lap of di competition on 1 February Na 90 riders di compete for win dis first edition for U-23 African Cycling Cup weh e start 31 January fo...
I thought Nengi has a human outside?
Wia dis foto come from, Alamy Wetin we call dis foto, Eze Njemanze reigned for 27 years until his demise in 2016 at age 84 Another thing we de for inside dis tori Sanusi Lamido Sanusi: Kano goment don change plan for new emirs staff of office afta court order land.11th May 2019 Emir of Kano: "We no dey target Emir Sanu...
Pope Francis: 'Pray for DR Congo and South Sudan'
Sex and coronavirus: Wetin you need to know 'Coronavirus dey real, e happun to me'- Nigerian nurse wey catch Covid-19 Mr Saeed explain say "while everyone dey sleep at dawn she manage leave de facility wey she jump de wall go."
For di first time, Saudi officials on Friday admit say true-true, di journalist die inside dia embassy, but say na fight cause am.
Nigeria na di second worst country for electricity Higher King tell BBC Pidgin tori pesin Karina Igonikon say di law say di Electricity power supply company go give bill den give 10 working days to go pay.