text stringlengths 21 14k |
|---|
E say dem contact di UN High Commissioner for Nigeria on refugees and im people for Cameroon and also di Red Cross and dem too neva get contact with di separatists. |
CHAN 2018: Nigeria beat Angola 2-1 |
Technology don make am possible for man to give im woman bundle of fine-fine flower as gift, without stress. |
Local tori for Gold Coast, Australia talk say one migration agent, Ian Natherson, receive call from more than 40 Commonwealth Games athletes including Nigerians, Mauritians and Ghanaians, wey dey find information of how dem fit stay for Australia permanent. |
Instead di traders ask for six-week grace period which National Security grant dem. |
"Racism no be sometin wey pipo dey hide for here, na open sometin." |
Wia dis foto come from, MSME Survival Fund Wetin we call dis foto, Payroll timetable Tips on how to apply, fill and submit di MSME Survival Fund Form ontop di FG portal How to sabi blood group types and di ones wey dey produce SS, SC, CC genotype Steps and Requirements to fill and complete di registration form Na four ... |
Dem born on Yakubu Aiyegbeni on 22 November 1982, wey bi 35 years ago since today, for Benin City, Edo for Nigeria and na for im home country e begin im football career with Julius Berger for 1997 before im sign with Israeli club Maccabi Haifa two years later. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Anthony Rapp talk say Spacey put am for bed, climb on top of am and try sleep with am when e dey 14 For interview with online tori people Buzzfeed, Rapp talk say Spacey bin try tempt am for party for 1986. |
Abba don announce first new music since 1982 This is America: Di video of rapper Childish Gambino wey dey make pipo talk Aside say dem don chop plenti awards and accolades, dem don sell more dan 100 million records worldwide, dis one make dem one of di best-selling boy bands and one of di best-selling music artist for ... |
Di plan be say dem wan build big barricade wey go stop as di sand for Sahara desert dey move so e go help desertification and reduce drought, famine and poverty. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari: Nigerians say no to Kogi public holiday22nd August 2017 Argentina don sack policemen wey claim say rat chop weed dem seize12th April 2018 Video, Nigeria: 'Why we show Fumigation budget for Aso Rock'22nd August 2017 Nigeria: How rat chase President Buhari from office after... |
Both Muslims and Christians dey join de fast wey Prez Akufo-Addo declare sake of de coronavirus pandemic. |
Russia too don remove di same number of British diplomats for dia country too. |
Wetin we call dis foto, Dem damage Ebere car for di incident Ekeopara say: "Onah waka come meet me and call me terrorist and fake BBC reporter. |
Di messages and posts, wey spread on WhatsApp and Facebook, bin claim say Leah don die - di next tin be say e go viral. |
Just now vice president for MRC, Murtar di miss from Kondengui and e no bi clear wusia deh don take e go. |
I no fit assure Nigerians anytin - Ndidi Odemwingie fault Rohr defence tactics AFCON 2019 Dream Team Dis two kontri dem get eight African titles between dem. |
Honduras chop beta flogging as Norway waya dem 12-0 for FIFA U-20 World Cup 30 May 2019 Wia dis foto come from, Alex Livesey - FIFA Wetin we call dis foto, Erling Haland score nine goals for di match Erling Haland break record, score nine times as Norway flog Honduras 12-0 for di FIFA U-20 World Cup match wey dey happu... |
Evangel University, Akaeze di Registrar John Nwagboso say di University go resume for revision and second semester examinations as soon as di National Universities Commission or di federal goment announce say schools fit reopen. |
So far, na only MTN among all di telephone company wey neva dey charge moni for USSD transaction from dia costumers even though banks and Central Bank of Nigeria (CBN) don dey discuss wit MTN for di past one year to reduce di moni wey dem dey charge so dat evribodi go fit afford am, na so di group tok. |
Ghanaian student inside Wuhan lockdown - 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown Dem no support media player for your device 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown 27 January 2020 One Ghanaian student don tell BBC about di serious gbeg... |
For di treatment side, correct diagnosis dey very important because every cancer go need specific treatment wey go include one or more of surgery, radiotherapy and chemotherapy. |
Life wey religion go mean say we go welcome everybody, because na correct tradition be dis, tradition wey dey generous'', Prince Mohammed talk for meeting for Riyadh wey international business people full inside. |
Coronavirus update: Africa no go be testing ground for vaccine - WHO don tok7th April 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innov... |
Den eat dis food Di foods wey dey kill one in five pipo everi year She dey see di kitchen as place wia she dey always do plenti experiments and she call her favourite pancake recipe 'sammysspecial'. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Busola Dakolo UK Guardian interview: 'I no sign petition to change my rape case against COZA Pastor Biodun Fatoyinbo'7th August 2019 COZA: Nigeria Police tok why dem invite Busola and Timi Dakolo21st July 2019 Top Tori SARS, STS, IR... |
Theresa May say make Nigeria change homosexuals laws Ghana: Two gay students wey chop 'distin,' Amnesty International bore Police over medical exam Ghana go fit legalise homosexuality in 10 years - US Ambassador President of di Parliamentary Christian Fellowship, Emmanuel Kwasi Bedzrah indicate for statement inside say... |
Wen defence counsel now show dia own evidence, papers from United Nations High Commission for Refugees, UNHCR and Nigeria refugee commission, migrant and IDPs for Nigeria say Sisiku and odas na asylum seekers. |
Twitter voice note: Five tins you suppose know about di new feature |
One of dem say: "We no dey admit new patients, na only di old patients we dey try to manage". |
Nigeria Elections 2019: Mothers dey mourn election-day killings for Abonnema |
National Assembly, Sai Baba, Dogara, di oda serere wey make Buhari N8.83trn #Budget2019 different Opposition lawmakers boo President Buhari as im carri 2019 budget go National Assembly Pipo wey no get work don jump from 17.6 million reach 20.9 million for Nigeria Di man voice loud sotey Buhari hear wetin im tok, wey ma... |
DLEA don arrest jaguda pipo wey hide 7.5kg cocaine inside heavy duty pipe 4 July 2018 Wetin we call dis foto, Dem package di cocaine come hide am inside dis pipe Di National Drug Law Enforcement Agency NDLEA don seize 7.5kg of cocaine wey dem say jaguda pipo wrap inside pipe dem for one container wey land for di Nigeri... |
Another thing we de for inside dis tori African Continental Free Trade Area: How woman dem fit gain plenti from free business for Africa - Vera Songwe30th May 2019 China - Africa summit: Why Cameroon dey cari 100 businessmen go China?3rd September 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist w... |
For October 2015, Nigeria lawmakers for Senate confirm di appointment of Mrs Adeosun as minister, and one of di tins wey dem go don do na to make sure say dem verify certificates. |
Wia dis foto come from, Getty Images Most airlines sef don tok say dem no go dey sell di middle seats ticket for di plane to allow for social distancing wey fit go be ogbonge news on top say e mean say you no go need to share armrest. |
"You get right to believe anytin you want, but fact dey and real-world dey and consequence dey behind everitin you just talk," im add. |
Best Boxed Or Special Limited Edition Package ANIMA Stanley Donwood & Tchocky, art directors (Thom Yorke) GOLD IN BRASS AGE Amanda Chiu, Mark Farrow & David Gray, art directors (David Gray) 1963: NEW DIRECTIONS Josh Cheuse, art director (John Coltrane) THE RADIO RECORDINGS 1939-1945 Marek Polewski, art director (Wilhel... |
Ghana: Di box wey dey keep pickins from school |
Church 'ban miniskirts, chains and ripped jeans' Kenya pastor stab im wife, kill imsef during Sunday service Some pesin wey survive di stampede tell tori pipo say Pastor Boniface Mwamposa - wey call imsef 'apostle' - tell hundreds of pipo wey gada during di mass to pass through one door wey im don pour di oil as dem de... |
Come audition on the 1st and 2nd of February 2019 at one of the following cities: Lagos Calabar Port Harcourt Abuja Warri Ibadan Enugu Benin #BBNaija2019 pic.twitter.com/h3BHJDPpiY— Big Brother Naija (@BBNaija) January 15, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 #BBNaija Lagos Auditions happening now at 12:20A... |
Another thing we de for inside dis tori Four times Buhari take im mouth finish Nigerians for abroad13th November 2018 Garba Shehu: Nobody dey believe 'cacophonous' PDP lie-lie again3rd August 2018 President Buhari dey go London go chill for 10 days1st August 2018 I dey Kampe, no shaking - President Buhari12th May 2018 ... |
Russia election: Putin fit dey road to win fourth term 18 March 2018 Wia dis foto come from, ALEXEY NIKOLSKY/AFP Russian people don go vote for new president on Sunday wey fit give president Valdimir Putin fourth term as president. |
E go just dey easy for dem to enta because dem get money, power and control already inside di state," im tok. |
Another thing we de for inside dis tori President Buhari latest news: Nigeria leader no dey wear facemask - Dis na di main reason19th May 2020 Coronavirus: See how students for dis African kontris dey help fight coronavirus8th May 2020 Coronavirus: How to survive a relaxed lockdown for Nigeria4th May 2020 Business idea... |
Boseman bin graduate from school Arts of Howard University for Washington DC For 2018 im return to im alma mater to deliver di speech for di graduation ceremony. |
Another thing we de for inside dis tori CAF to Kenya: Una no go host 2018 CHAN24th September 2017 CHAN: CAF don cancel Kenya visit3rd September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel,... |
Kaduna State University, Kaduna: don begin online post UTME/Direct entry screening exercise for di 2020/2021 academic session. |
In addition to de evergreen trees, over 100 endangered species wey dey inside de forest, Atewa get global recognition as important area for birds. |
For March di goment ban BBC transmissions afta dem sama accuse give BBC say dem air one documentary wey dem say damage di kontri reputation. |
We - House Republicans and dis President - dey in support to stop illegal immigration, to make sure say our border dey safe." |
Oga Adetunmbi add say out of di N3.14 billion allowance for COVID-19, NDDC spend total of N1.5 billion for dia staff as coronavirus relief. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Cyril Ramaphosa: Who be dis new South Africa President?15th February 2018 Electronic voting na di best option to end wuru-wuru for Africa - Jonathan27th May 2019 Xenophobic attack provoke South Africa to reply31st March 2019 South Africa election: ANC don win though dem lo... |
Di Labour Party man Wonwu say to solve traffic palava na to expand road, traffic go easy and introduce urban transport system wey go use rail and bus and to build strong road wey go last long so small pikin sef fit grow up see am and e go save money. |
Ahmed tok dis one as e dey ansa qweshion ontop dia party policy for Education during di Peoples Debate wey happun for Abuja, Nigeria capital on Thursday. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di film wey show as Nigeria football coach Salisu Yusuf dey collect cash Another thing we de for inside dis tori Rabiu Kwankwaso, Dino Melaye and 13 oda APC Senators don cross enta PDP24th July 2018 Bukola Saraki: Nigeria Senate President Bukola Sarak... |
(@mobiuwakwe) November 5, 2019 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 On Lionheart. |
But e lament say, "For 35 years weh president dey power, na so-so anarchy, dictatorship, inhuman killing, assassination and prisoner for conscience di show". |
In fact sef if you don work as politician before according to di law you no even need WAEC certificate to become president of Nigeria." |
Another thing we de for inside dis tori Fruit Garden market for Port Harcourt catch fire Di popular Fruit Garden market for D line area for Port Harcourt, Rivers state burn on Thursday night.27th September 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Du... |
Zazzau dey north central dat time, so dem dey di middle of di whole katakata. |
E no mention di name of di institution but one bank for Malta report say dem lose di same amount to hackers dat same month. |
Luck say Justice Minister, Laurent Esso receive dem; say e hear say deh write for President Biya, why deh no write for yi explain dia problem. |
Dem no tok where and exactly wetin dem go dey do. |
Another thing we de for inside dis tori Sisiku Ayuk Tabe, odas don pay FCFA five million for continue process for turn life prison Sisiku Julius Ayuk Tabe and nine oda separatist leaders don respect condition for appeal for turn life sentence.9th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSME... |
E di advice young pipo weh want venture for designing say, make dem no just stumble inside, but make dia passion drive dem for perfection. |
Thai cave rescue: Di boys plus dia coach come out kamkpe 10 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images 17 days afta dem bin dey trap for underground, Thai Navy Seal team rescue di 12 boys and dia coach and all of dem dey kamkpe. |
Knocks for Ghana female lawmaker wey fire gunshot for voter registration centre - Read wetin we know about Hawa How community pipo 'lynch and kill' 90-year-old woman who dem accuse of witchcraft Tension full Ghana voter exercise Tension full ground during de voter registration exercise for Ghana, from allegations say s... |
E use one wing land for ground before di two engine comot from di bodi. |
Obaseki react to court suit wey wan stop am to contest inside PDP primary for Edo state |
Nigeria Minister of State for Education, Emeka Nwajiuba say di kontri neva ready to risk di health of children sake of say dem wan reopen schools. |
Unai Emery and PSG go go dia separate ways Arsenal go appoint Emery as coach ''I no dey retire'' - Wenger Ivan Gazidis, wey be oga for Arsenal, tok say na evribodi for Arsenal board join hand choose Emery, wey dem believe go cari di club to di permanent site. |
She also tok about how di practice of loading - wey be di jara, agents dey put ontop price of house rents - dey cause confusion for di real estate industry and how e no make tins balance. |
Pipo clap inside di Indian Space Research Organisation (Isro) control room minutes afta di launch, as di rocket take off go outer atmosphere. |
Im tok say di bill na for public interest say di House no go make any move wey go harm any Nigerian both home and abroad. |
No dey use Crucifix denge pose - Pope Francis Pope Francis: 'Pray for DR Congo and South Sudan' Father Theodore McCarrick go do "penance and prayer" until im court case finish, na wetin Vatican tok. |
Di report say dem know of 9 women wey dem rape, say dem just detain some women wey dem accuse say dem be Boko Haram wife anyhow and 5 don die, plus including 32 pikin dem. |
APC say dem promise to carri naija pipo enta di Next Level, but as tins dey wit di change agenda now, di question na weda Nigeria pipo ready to believe im plan for di Next Level. |
'Prostitute' orangutan: Dem shave her hair, wear her makeup come force her to dey sex men 29 November 2018 Wia dis foto come from, BOSF Di sad tori of one ape wey dem force to work for prostitute house as sex-slave enter news again as di pipo wey rescue her tok say she dey recover. |
Billie Eilish and Lil Nas X dey close to am with six nominations for each of dem. |
Senate want Supreme Court to interpret Onnoghen suspension Skip Facebook post, 3 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di friendly game wit Nigeria go happen on Tuesday 22 May 2018 and e go start by 6:00 pm (West African Time) for Godswill Akpabio Stadium, Uyo. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, On 14 April, 2014 na im tori land say Boko Haram kolobi 276 school girls for Chibok. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na also day for some people to hunt for UK Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For UK na serious shopping dey happen on Boxing Day because of sales. |
Dem also talk say she don protest before-before for outside di Iran Embassy for London. |
Di T-Mobile Arena for Las Vegas full well-well with supporters, media people and celebrities wey come watch the fight. |
Anthony Joshua: Downfall of man no be end of im life |
Movement on top dis military base matter don start since 29 September, when Somali army chief Gen Ahmed Jimale Gedi; di Turkish ambassador to Somalia wey be Olgan Baker and local military officers receive General Akar for di Aden Adde International Airport inside Mogadishu. |
She choose Tacha to share di head of house bedroom with her. |
She say make parents grow up and protect dia children, and e no dey byforce to watch di programme so any person wey no like am get di choice to use im remote control to change di channel. |
See as Kofi Annan body arrive Accra |
Dem fit start di process as early as Tuesday for parliament. |
Ginsburg death go spark political battle ova who go succeed her, cause debate about di future of di Supreme Court ahead of November presidential election. |
Minister of Labour, Chris Ngige bin tell tori pipo say afta all di up and down for Nigeria public service, goment come set up committee to stop all dis strike wahala dem. |
Wen Faleke say make e respond to di questions di committee dey ask am, Ngige tok say I dey respond my friend, if you yab me, I go yab you ten times. |
ECOWAS say: Alhagie Jobe and Lamin Fatty, get two million Dalasis (about $42,000) each for di violation of dia human rights, including di right to freedom of expression and right to freedom from torture." |
So when rainy season reach, di roads dey always bad well-well and e dey make movement from one village go di another village hard. |
Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election52 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Vide... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Cholera kill 14 people for IDP camp6th September 2017 1:55 Video, See as Christmas be for IDP camp, Duration 1,5526th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.