text stringlengths 21 14k |
|---|
Dis na because di Paris Club refund wey dem bin put mind on top of, don hang, as one Consultant don go court sake of say state government still dey owe am. |
I tink wetin important pass na to rest for summer, if you don do dat one den you go dey OK," Na so De Bruyne tok. |
Police dey investigate di attacks for di house of singer-way-turn politician Robert Kyagulanyi Ssentamu a.k.a Bobi Wine (35 years), wey dey represent Kyaddondo West. |
Cameroon 2020 budget: Ngondere dem go pay from dia nose for rob cream ‘Njanssang’ |
Our reporter start to follow di procession from Wurukun area and wen dem come near di goment house, Akume and im supporter come move go di area wey goment house dey to use turn around. |
Salah and Belgium player De Bruyne collect more dan 90% of di votes from members of di Football Writers' Association. |
We no give Nigeria traders quit notice – Ghana goment Nigeria dey make millions of dollars just to export zobo drink "E get pipo wey bin wan come take ova our office, we chase dem comot, police no arrest anybodi". |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 2 June: Police Invite Saraki and Kwara State governor sake of Offa Bank robbery Di torchlight police dey use find di main pesin wey sponsor di April 5 armed robbery attack for Offa town, north central Nigeria point to Senate President, Bukola Saraki. |
Sagbokodji Island community for Lagos say dem neva see light for ova 100 years Dem no support media player for your device Sagbokodji Island community for Lagos say dem neva see light for ova 100 years 13 May 2019 Sagbokodji na island for Apapa Lagos State, south west Nigeria. |
Don Toliver) "I Will" featuring KXNG Crooked, Royce 5'9" and Joell Ortiz "Alfred (Outro)" Another thing we de for inside dis tori See 10 popular pipo wey Eminem don get gbege wit 'Diss tracks'10th December 2019 Forbes ranking: JAY-Z & Diddy na Highest-Paid Hip-Hop artist 201814th September 2018 Eminem: Drake, Trump, od... |
No be di first time di AfDB dey give loan to Nigeria, on Wednesday April 24, 2019 di African Development Bank Group, approve US $ 70 million loan for a road project inside Nigeria's southeastern Ebonyi State. |
Shortly afta, dem find Epstein for im cell, with injuries for im neck and tori be say from dat time dem put am for suicide watch. |
For House of Cards, Kevin Spacey dey act as wicked American politician Frank Underwood. |
Enwonwu: Di real 'Tutu' no know say her market go fit reach £1 million Dem no support media player for your device Ben Enwonwu: Di real 'Tutu' no know say her market go fit reach £1 million 1 March 2018 Wednesday 28 February 2018 don become special day for di history of Nigeria, but na di art industry dey jolli-jolli p... |
Everi action wey we take na according to wetin dey di constitution and electoral act." |
E say dem don complete some of di substations before im leave office. |
Birds go replace Jammeh face ontop Gambia new money |
"We hear say dem dey mix tom-tom and beer wit lizard poo to high." |
"So wen di police catch dem, one of di two pipo wey dem arrest jump out of di moving motor wey make im get injury for im head and body so wen di police try to rescue am, angry mob come out so dem come comot for di area to avoid violent confrontation." |
For one of de agencies weh Ambazonia broke-broke dia motor dem for Yaoundé, deh workers no gree ok for . |
For state house press release, President Buhari tok say some of di mata wey dey to discuss nah how Nigerians wey dey di kontri go dey live for dia with no katakata. |
Another thing we de for inside dis tori Dbanj don tok for di first time since im lose pikin4th July 2018 Justice for Uwa: Rape tori dem wey shock Nigeria1st June 2020 Rape statistics in Nigeria 2020: Man confess to police say e rape over 40 women including an 80 year old within a year10th June 2020 Top Tori Quick facts... |
Head of Department for Accident and Emergency RSUTH Dr Lawson Ndu confam to BBC Pidgin say five pipo na im dem bin come di hospital afta di gas explode for di kitchen side of Port Harcourt Mall and na around 4-5pm dem bring dem come. |
Mr Omoregbe say "di truth be say some of dis shows and events get dem own band for standby wey artist go fit practice with, do dem set, e no go cost any money for di artiste. |
Shiite protest: Pipo die, others wunjure for Abuja 22 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images] Wetin we call dis foto, Di Nigeria Police say dem don calm di situation down for Abuja Di Islamic Movement of Nigeria don tok say eleven of dia members don die and 30 odas wunjure on Monday as dem clash wit Police for ... |
"You need to work thru dis feelings, no be to just ignore am or dey in denial," Susan Koger, a psychology professor at Willamette University in Oregon tok. |
ourt don give Maryam Sanda wey stab her husband bail 7 March 2018 Wetin we call dis foto, Di case bin vex plenty people for Nigeria Federal High Court for Abuja, Nigeria don give bail to Maryam Sanda. |
Nigeria: Governors don approve $1 billion to fight Boko Haram |
We call on those who profit from his music to cut ties. |
Pesin wey dey tok for Army, Brigadier General Sani Usman, bin say "soldiers of di Nigerian Army wit Nigeria Police Force and oda security agencies bin dey di Abuja and Maiduguri offices of di company to invite di staff becos of dia story on Sunday Trust publication." |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, President Buhari don already go Zamfara to see for imsef wetin dey happun President Buhari don already order say make di Nigerian Air Force start to move fighter aircraft from Katsina airport, wey no far from Zamfara, so dem go fit start to enta di same t... |
Im bin do dis kain work for Burkina Faso and Niger Republic before e enter Nigeria fir 2016. |
Actor Jimmy Jean-Louis tok about mental health Dem no support media player for your device Actor Jimmy Jean-Louis tok about mental health 25 March 2020 Jimmy Jean-Louis wey be ogbonge actor follow us yarn about Mental health wen im dey Nigeria last year. |
Last week, Guardiola say "Kevin tire well well" by di time last season finish, but now di 2018 Manchester City Player of di Year don come out to say no be so. |
The Islamic State (IS) militant group don release statement say the person wey do the attack na one of their "soldiers." |
Another thing we de for inside dis tori 1:01 Video, 'I be beautiful mistake' - Joyce Babatunde, Duration 1,0124th June 2018 If your dreams no scare you den you nova start - Magasco15th April 2018 Charlotte Dipanda use new album celebrate 10 years for music30th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new... |
Skip Twitter post, 1 Just in: President Buhari approves N30,000 minimum wage! |
On Monday 21 September 2020, na only business owners wey dey for Education sector fit register and dem fit register now. |
Dis way, di top teams for world football go avoid demself for group stage and all di groups go get 'balance' with teams wey get different strength. |
"If you enter hospital, once you get anything, you go know; di way dem go treat you, e go show." |
Na 105 girls plus one boy di militants bin release give government. |
President Akufo-Addo order for arrest of GFA Chair over fraud |
E dey possible say as more tori dey come out, di presido face for public fit spoil and history don prove am. |
Ghana don quarantine two men wey dem suspect wit coronavirus Medical drones go take pictures of your naked wives - NDC Executive to Ghanaians He add say "people wey get weak immune systems like kids den adults above age 60 go fit die if dem chop dis contaminated gizzard." |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Does Nokia's lightning-quick 5G demo give us a glimpse of the future? |
Wizkid na main performer for BBC 1Xtra Live concert for Birmingham |
Di landing no get wahala but five people wound as dem dey rush comot di plane. |
I no like stress at all." |
Money wey dey enter Ghana hand Na so dem still point finger say government no talk true on top di country customs revenue and dia implementation of di paperless system - all dis one na ways wey di government dey take gather money for Ghana. |
Wia dis foto come from, Getty Images President Koroma wey im tenure dey finish don rely on China well-well to develop di country and help build things like new airport and road. |
Musing Derrick e film ‘Tenacity’ win Camiff overall best film |
Nigerian woman wey kidnappers dump inside soakaway pit for days get rescue but many surprise say Chizoba Eke still dey alive |
Nigeria na im get di highest number of sickle cell in di world as about 2-3% of Nigerians get di sickle cell disease and about 25% of Nigerian dey carri di disease. |
Di tribunal neva give final judgement on dat case wey be di main koko. |
Wetin we call dis foto, Di writers learn for di workshop on how to write well Aisha tori wey be "Aku di Sun Maker" be di best one afta di project and di story na to teach young pipo say dem fit do anything even if odas no get faith for dem. |
Olamide don drop 'Science Student' music video 26 February 2018 Wia dis foto come from, Emmanuel Arewa/Afp/Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian musician Olamide Nigerian musician Olamide don finally drop di music video for im popular song, 'Science Student' for weekend. |
Leah Sharibu: 'My morale high wen I hear her voice' |
Neville tok dis one becos im no believe say di striker worth reach dat amount for today transfer market. |
One of di committee member inside di mass marriage wey goment dey plan do for Kano, Sheik Ibrahim Daurawa, tell BBC Pidgin say di reason why dem dey beg big men for society to come marry wife na because say na religious duty. |
Video journalists: Nick Loomis and Louise Dewast Another thing we de for inside dis tori 1:01 Video, Misimi Isimi: "Dem dey call me Miss Environment because I dey fight dirty", Duration 1,019th January 2019 1:56 Video, Solution to clean Niger Delta pollution fit come from Mangrove - Nigerian expert, Duration 1,5622nd J... |
Apart from to chop am, dem dey use donkey for other things, like anti-ageing cream. |
E no reach di 800 million wey Instagram get or Facebook wey get pass 2 billion users. |
Another thing we de for inside dis tori How Nigerians, odas react to president Buhari visa on arrival for all Africans12th December 2019 Tanzania don ban Nigeria from 'visa on arrival9th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di y... |
Army bin announce di start of Operation Python Dance II for South-Eastern states of Nigeria wey carri dem go di house of Kanu. |
Wetin we call dis foto, Halima say she dey spend about 8 hours with firewood smoke daily Wetin doctor tok about pipo like Halima wey dey breathe bad air According to di World Health Organisation, WHO, air pollution dey kill reach seven million pipo around di world every year. |
Even sef afta di Chibok kidnap wey ova 100 of di girls still dey dia hand almost six years on, Boko Haram still dey kidnap pipo wey don enta thousands. |
Im score 44 goals for Liverpool during di 2017-18 season, help dem reach Champions League final and score two times for Egypt for di World Cup for Russia. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Meet di security men wey return bag wey money full inside Another thing we de for inside dis tori Lagos Airport: Two honest security men for MMI 'deserve accolades' as as dem return handbag back to owner - Buhari22nd August 2018 Sam Mbakwe Internation... |
Di 27-year-old Argentina international join PSG for September on one season-long loan with option of buy-out. |
Oil tanker with Indians don lost for West Africa river |
Na Thursday im return to di kontri to end im almost four years exile. |
Zakari tok say she don dey work for INEC since 2010 unda di Goodluck Jonathan administration. |
Dis season housemates dey compete for di grand prize of N85 million naira. |
"We di suffer as weh di stay na for oda pipo dia house, tins no fit bi laik before, we di beg for all tin", Bih tell . |
Caf Awards 2019: Asisat Oshoala want create her own history |
Deh no di operate as one group but get control from political pipo for exile, ICG Cameroon analyst Richard Moncrieff tell BBC. |
"Wetin happen be say we no charge dem with gay marriage since when we arrest dem di marriage neva happun but dem dey plan am." |
Professor Linda-Gail Bekker wey be di president of di International Aids Society, tell BBC say dis work na correct "breakthrough" wey make dem dey happy. |
Wia dis foto come from, Getty Images You need any visa to travel go Seychelles but you need to hold your valid passport and oda important travel documents before dem go let you enta di kontri. |
Berthoud say "di first tiem wey i read Thomas Hardy book Tess of the D'Urbervilles i bin dey 15 years, i really identify wit Tess. |
To end di argument wey don dey go on for social media, Mr Shogunle advise any pesin wey pipo dey threaten wit arrest on top dis mata to carry dia complaint go Public Complaint Rapid Response Unit of di Nigerian police. |
— StraightAF (@gmcffcog) July 25, 2020 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, PA Media Wetin we call dis foto, American rapper Kanye West Another thing we de for inside dis tori Kanye West in tears speech, abortion tok during im first political campaign to be 2020 President of United States - See main points of... |
Wia dis foto come from, Yinfaowei Harrison Wetin we call dis foto, Most of dem artist teach demsef how to draw Skip Twitter post, 4 Yinfaowei Harrison here again!! |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Even Italian club AS Roma say na di Nigerian national team dem go support for World Cup. |
Last month, 32-year-old Ikeme tok for social media say im dey get beta afta e do "tough year and serious chemotherapy." |
energy • land use • cities • industry But it still add say di world no fit mit e target witout change by individuals as dem urge pipo to: buy less meat, milk, cheese and butter and more local sourced seasonal food - and troway less of it away • drive electric car but trek or cycle short distances • take train and bus i... |
im tok about how di president don meet with Service Chiefs and Inspector General of Police on top di issue of community policing and how dem fit help with intelligence gathering on top matas like kidnapping and robbery. |
President Muhammadu Buhari don re-appoint Boss Mustapha, Abba Kyari & 11 personal staff |
"Di reason why I write dis WILL be say I know say as Muslims, we believe say death fit come anytime and I no wan make Sweety suffer at all," na so e tok. |
Oga Fubara say dem dey use di Child Rights law take deal with child sexual abuse for di state. |
Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media. |
Another thing we de for inside dis tori Di Menstrual bangle wey di helep young girls avoid stains for Cameroon4th January 2019 Menstrual Hygiene Day: Cameroonian woman dem di pieces de bloody taboo29th May 2018 International Women's Day: Some women wey dey run tins for Nigeria tech industry8th March 2019 Top Tori Buhar... |
So today I ask all of una to believe say as citizens say togeda we fit change Sierra Leone." |
Ambazonia fighters bin free dem afta mayor send warning. |
Lukman Lawal go fight Uganda Regam Simbwa for di round of 16 for di men 81kg category. |
Carry your doti give recycling companies. |
If, for whatever reason, you are going to introduce charges for deposits, will you just issue a circular? |
South Africa star players like Percy Tau and Lebo Mothiba go hope to register dia first Afcon goals against di less fancied Namibia wey many expect to be di weeping boys for di group. |
"Na only once dem dey give me food, sometimes I dey steal dia food just to get strength to do di work." |
pic.twitter.com/arud3eVJ5F— #MERKY (@stormzy) November 22, 2019 End of Twitter post, 1 Sheeran also don win four Grammy Awards and e dey very popular with two of im ogbonge song wey be "Shape of You" and "Thinking Out Loud." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.