text stringlengths 21 14k |
|---|
De perpetrators write fake story wey dem put BBC News branding for top. |
Ahmed Aliyu - Sokoto state 11. |
Under di new law, mobile phone users for Nigeria no fit get more dan three sim cards. |
“If light go dey dey 24 hours as dem promise us before, I believe say whatever you pay for light, to me, I believe say we no go complain much.” he add say di increment suppose dey gradual. |
Moral Instruction: Police, Politics, Fela & Religion na wetin hot inside Falz nine-track album |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria don quarantine four children ontop COVID 19 mata11th March 2020 Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?1st May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Inf... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Boris Johnson visit Ghana wen he be UK foreign secretary "Brexit dey good for Africa. |
For Benin City for Nigeria, the Lionesses and Flamingos bi play 2-2 tie and for Yaoundé anoda 1-1 draw game, but Cameroon qualify for seka say deh score two goals for outside. |
Princess Sade Disney new film, wetin pipo wan see Im write: "My name's Elba, Idris Elba". |
Pipo wey bin sabi di place, di time wey e reign say, e dey host pass 50,000 pipo every week as dem bin dey come enjoy different feems plus see dia favourite actors. |
"I come back from Thailand two weeks ago wia I dey normally go buy shoes to come sell, na afta I come back na im some pipo come tell me wetin Abba Gwale write about me for social media say I just come back from abroad and I fit don catch coronavirus from my trip." |
Tori be say INEC bin first declare di election inconclusive, but later change mind say dem go go ahead to announce di results wey dey dia hand. |
Skip Twitter post, 1 NEWS RELEASE - Update on Police Recruitment 2017/2018 - Body Selection and Physical Screening to begin from 29th January, 2018 pic.twitter.com/WnsCVnJtCf— Ghana Police Service (@GhPoliceService) January 23, 2018 End of Twitter post, 1 Inspector Oppong talk say as dem arrest eleven people on Monday,... |
Another thing we de for inside dis tori AMVCA 2018: Three tins wey happun for dis year Africa Magic awards2nd September 2018 Game of Thrones fit end afta season eight2nd September 2018 Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Nowadays, na cinema dey pay pass - Ali Nuhu8th June 2018 Marhaba... |
Wia dis foto come from, Fatima Muhammad Nigerians no be pipo wey like to dey catch fun outside like dat because di weather dey very hot for di north and e no dey to cool for di south. |
Pidgin session inside Social Media Week Accra Why pipo dey para say Wizkid dey follow Naomi Campbell For young pipo wey fit feel like work no dey Mr Elegba confess say na di work sef dey rush dem. |
Why Wenger, odas get kwanta wit am 4 December 2019 Wia dis foto come from, BBC Sport As Jose Mourinho dey return to Old Trafford on Wednesday almost one year afta dem chase am comot dia, one mata wey go dey pipo mind na which kain kwanta VAR go cause for di ogbonge matches. |
All those that brought this disaster upon us will never know peace In this life & beyond— IKECHUKWU (@iykimo) April 16, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 How can you allow another sect to come into Abuja and display their might. |
Another thing we de for inside dis tori Confusion as one woman marry two husbands at once for Kano, Islamic Police sef don enta di mata25th February 2020 Coronavirus-Virus: Why Saudi Arabia ban Muslim pilgrims for Umrah27th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registra... |
"Na good tin if any politician wey dem catch dey give youths drugs during campaign or rally go take punishment, because na people get dis pikin dem and e dem dey try spoil their lives." |
ria: More strike dey come 7 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Students of University of Lagos dey leave di school, after authorities close am for April 2016. |
Na Owona e case make Eto'o tok for president for CAF before deh say make sport minister she how deh add dem for organise nations cup, de former player add. |
Wia dis foto come from, Wikipedia Commons Wetin we call dis foto, Even as e no get di kind technology wey people dey use to make money, Musa rich sotay dem put im face for map Dat travel wey di king make, allow people see say Mansa Musa get plenty gold and say Mali na rich country - na im country dem for Europe wey no ... |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you23 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxi... |
Making fun of and belittling a disease you don’t understand is never the way, all it takes is educating yourself.— Hailey Bieber (@haileybieber) January 8, 2020 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Justin Bieber challenge Tom Cruise to UFC cage fight10th June 2019 Ariana Grande, Taylor Swift, ... |
Nigeria senate don carry di suspension of Justice Walter Onnoghen go supreme court make dem interpret am. |
To dey sleep with back no good for pregnant woman 20 November 2017 Wia dis foto come from, David Asumah Studios Researchers don advise women to sleep for dia side for di last three months of dia belly, say e go help make sure say di woman no born dead pickin. |
Remember say dem swear in Douye Diri of Nigeria main opposition Peoples Democratic Party (PDP) as Govnor barely 24 hours to di inauguration of David Lyon of di kontri ruling All Progressives Congress APC afta Supreme Court deliver judgement say im running mate, Sen. Biobarakuma Degi -Eremienyo present false information... |
Udoh believe say di teachers no dey motivated so im go work on fixing dia pay. |
Inside statement wey Secretary of di State Michael Pompeo sign, di United States also sama greeting give di Nigerian pipo wey participate for di election jejely, draw ear give jaguda pipo wey do violence harm pipo, affect di electoral process. |
Di Federal Bureau of Investigation (FBI) accuse di Chief Executive of Invictus Group say im use computer-based intrusion fraud scheme, tiff $11 million from im victims. |
Old politicians for Nigeria 'no fit solve our problem' 15 March 2018 Wetin we call dis foto, Thirty three states out of 36 don pass di bill for Nigeria Young pipo for Nigeria don march go presidential villa for Nigeria's capital Abuja to pressure president Muhammadu Buhari to sign into law di Not Too Young to Run bill. |
What an exciting year ahead you have, happy to share it with you! |
Pipo no too happy say she dey hide di particular kontri wey she go visit, but di one wey sure be say she go dey Ghana and Nigeria. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Being a Big Brother Naija season 5 Housemate don make Kiddwaya dey expect a better and crazier 2020. |
Di election commission don announce say 27 March na im be di new date wey dem go do di second round of di presidential election. |
But even though Education Secretary Justine Greening say she no agree with Trump tweets, she say make dem no allow dis one spoil di special relationship between di two countries. |
Rochelle Sherman wey fit be di first to born tok say dem no know how many of dem get belle until dem come gada to form Facebook Group. |
Wia dis foto come from, Getty Images President Trump say, di company go eventually produce reach one quarter of all di active ingredients wey dem need to produce medicine for America pipo. |
"Clubs fit dey do heart screening or oda health measures for dia fans wey dey committed because na dem dey at risk to experience stress during di game," she add. |
Kim don land Singapore for meeting wit Trump Sabi pipo say as Kim don already get meeting wit di most powerful leader for di world, im don already win. |
Cameroon: 'Absentee president' and six oda tins you suppose sabi about Paul Biya |
Im success for di Under-17 World Cup see di 17-year-old Emmanuel go do trials for English clubs Chelsea and Tottenham Hotspur, but eventually im go Italy for 2011. |
Zimbabwe: 'God don change im mind on top Mugabe death' 19 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Mugabe don first talk say e no care anymore about all di different prophesy about am. |
Oral sex fit give you cancer As a woman, you go fit buy male sex doll? |
After di match Super Falcons coach Thomas Dennerby promise say di girls "no go give up for dia fight to go through from di group." |
But e never dey clear weda Nderitu go still need operation. |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls attack: Wetin we know so far21st February 2018 Nigeria Boko Haram: Schoolgirls don escape militant attack20th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ... |
Another thing we de for inside dis tori Pandemic: New virus in China after Corona like Swine flu, Coronavirus pandemic, Ebola virus, Malaria and oda infectious diseases wey animals transfer to humans1st July 2020 School resumption in Lagos state: JSS 3 and SSS 3 students go resume school but wit conditions - See dem he... |
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Di highest court for Nigeria rule say di judgement of di Osun State Election Petition Tribunal wey declare di PDP as di winner of di election no follow. |
Operation Crackdown This na North-East operation wey Nigeria Army use to clear Boko Haram fighters for Sambisa Forest. |
Make dem sit down togeda chook eye for di mata and find solution for di way out,' im advise. |
The family of Zanele Hlatshwayo, 25, wey don lost since July, feel say she be victim of cannibalism people wey don make police arrest five men. |
Diamond League 2018: Blessing Okagbare mistake don comot am for 100 metres final 31 August 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Okagbare pick race before dem blow whistle Nigeria runner Blessing Okagbare-Ighotegunor don comot for di women's 100 metres final of di Diamond League for Zurich, Switzerla... |
For players to dey give tax man 50% of dia salary instead of 24% dey give dem headache, so dem begin look for way to hide money wey taxman no go see. |
Majek Fashek US burial happun on Friday, Nigeria memorial to follow next year |
Torchlight how di BBC dey work to strengthen trust and transparency for online news |
If you no show dem di right values, social media, unstable celebs and bad friends go show dem how to live dia lives. |
Di book help well-well as dem renovate di building from 1844 to 1864, na dat time di architect den Jean-Baptiste-Antoine Lassus and Eugène-Emmanuel Viollet-le-Duc redo di spire and flying buttresses. |
Wia dis foto come from, Google Authorities for Togo talk say na two people bin die for di protest for Sokode, but opposition say na lie, say na seven people die and plenty odas injure. |
Dis we-no-go-gree na di Movement for the Survival of di Ogoni People (MOSOP) dey lead am. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 BBC Pidgin find out say di helicopter crash happun around 12:30pm on Friday. |
Nigeria go jam di winner between host Egypt and South Africa for quarter finals on July 10. |
So we go sit plus lawyers, engage plus de Attorney General den pursue that amount as soon as possible" He explain say that no be de only asset dem get, as dem fit use dema other assets take settle dema liabilities to customers. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis pesin get im own idea. |
Another thing we de for inside dis tori Why organisers for Cameroon Anglophone meeting shift'am - Cardinal Tumi20th November 2018 Anglophone crisis: Kumbo quiet laik burial ground afta fighting, and deh burn-burn houses16th November 2018 Cameroon: 'Absentee president' and six oda tins you suppose sabi about Paul Biya6t... |
Another thing we de for inside dis tori Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants for United States23rd August 2018 #BringBackOurTaadiGirls: Suspected Nigerian kidnappers cause outrage for Ghana over three girls dem kidnap23rd January 2019 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI rec... |
Nigeria Police gbab 16 suspect wey dey kill pipo and sell dia bodi |
Dis photo dem na from AFP, Reuters, EPA and Getty Images Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Congo pickin dem for inside IDP camp for Kalemie, Democratic Republic of Congo. |
Oga Kallon ask di Federal goment to bring di pipo wey get hand for di attack to justice. |
Cristiano Ronaldo Bicycle Kick Meme Video . |
Na Gordon Danku wey be di International Programs Officer for WHO tell Citi News for interview say na rise in population dey cause air pollution. |
Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram Welcome to Cameroon !! |
End of Facebook post, 3 Adoboli en supporters describe di ruling as "shocking assassination of en character" wey dem accuse di judge say he already condemn am even di trail. |
B Ballot box (Ballot kolo) : Kolo wey dey covered wit small line wey open wia voters fit chook dia ballot papers. |
Im still say im dey use di bottle water to do campaign for mental health. |
"Na dis one make we begin train oda doctors and health workers for Primary Health Centres and General hospitals to sabi how to treat pipo wey get mental health sickness, particularly dose wey suffer depression afta dem born pikin,' na wetin im talk. |
'Gambia ex- President Jammeh rape me' Cameroon army say many pipo die for Boko Haram attack for Darak Oga Mukwege wey tok dis one for Abuja, Nigeria capital on top conference wit di title 'Addressing sexual violence and gender based violence in conflict through transitional justice' say, plenti atrocities on top women ... |
Nigeria v Argentina: Super Eagles don comot for World Cup afta 2-1 loss to Argentina |
#RIPHanaKimura pic.twitter.com/xKTBYzaoIt— Mick Foley (@RealMickFoley) May 23, 2020 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Shad Gaspard death: How di WWE wrestler take die as im dey try to save im son21st May 2020 Instagram introduce new feature to stop cyber bullying9th July 2019 Premier League... |
Earth is dying because it's not green... Earth is our dear Mother; don't pollute it. |
But wetin dey cause wahala pass for money mata? |
Why Nigeria wan ban shayo for sachet and small-small bottle |
I don't know why some girls are slow. |
Smugglers dey turn Rhino horn to jewellery 18 September 2017 Wia dis foto come from, Wildlife Justice Commission Criminals dey take Rhino horn wey dem wan smuggle comot from Africa, to do jewellery so dem no go enter airport wahala. |
Wia dis foto come from, Big Brother Naija Even though she bin no plan to date anybody for di house, Erica find love interest in Kiddwaya. |
As all dis one dey happen, Ghana Medical Association (GMA) don dey complain well-well about dis palava of unemployment. |
Kiprotich go carry 3 million naira go house as di first place winner. |
Sometimes wetin di government get for mind for di name no happen like dem think am. |
Edo Election final result 2020: Obaseki na winner of Edo State election governorship poll |
Queens English can get you killed in Nigeria according to Yomi Shogunle. |
Many of di disease dey happun because body no dey naturally produce enough protein or chemical. |
Another thing we de for inside dis tori Edo State Governorship Election: How President Muhammadu Buhari endorsement of Osagie Ize-Iyamu go affect im friend Gov. |
Skip Twitter post, 2 pic.twitter.com/ZmGvtN7o7C— Kim Kardashian West (@KimKardashian) August 29, 2019 End of Twitter post, 2 As fans wake up on Friday, October 25 wey dem no hear Kanye West 'Jesus is King' album, belle no sweet dem, na so dem enta social media to tok about di mata. |
US don suspend Dropbox visa renewal Buhari swearing-in ceremony go small Wia dis foto come from, NTA Secretary to the Government of the Federation, Boss Mustapha, wey range di committee, dem get four weeks to complete dia assignment. |
Jeans and jeans material too no dey allowed for campus togeda with pencil trousers. |
27 October 2018: Army kill Shiites for kwanta wit soldiers inside Abuja Another thing we de for inside dis tori Nigeria Army kill Shiites for kwanta wit soldiers inside Abuja28th October 2018 Missing General #JosPond: Our life no dey safe, soldiers dey intimidate us - Dura-Du district resident8th October 2018 Cyber-war... |
Senator Peter Nwaboshi: N1.5 billion 14. |
Ghana MP do 17km bicycle ride go parliament take protest high fuel prices |
Match time: 6:30 pm Match day: Sunday 10 December Stadium: Old Trafford Match wey club don win Goals wey club don score Another thing we de for inside dis tori Paul Pogba: Man U oga Mourinho say e get long-term injury30th September 2017 Video, Man U own Zlatan say im no dey go anywhere24th August 2017 Top Tori FG ban F... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.