text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Man United vs Barcelona: How Red Devils fit take win Barca10th April 2019 Champions League: Tottenham Hotspur vs Man City, pipo dey blame Drake for Aguero penarity miss10th April 2019 Man U vs Barcelona: United fans heart dey cut sake of Champions League draw15th March 2019 Top T...
But di thing be say Cameroon government don ban dis group tey-tey.
Den from 2007 to 2011, im follow for di Economic Advisory Council for Rivers State.
Why Catholic bishops wan make school start for Anglophone regions True-true priests dey sleep wit nuns, use dem as sex slaves - Pope For di proposal to take effect, Pope Francis must support am and very soon, im go tok wetin im tink about di mata.
Im send text message to Florida from location outside Florida wey be for PONLE, using di alias "Mark Kain," to Individual B, wey say, "I don get new name I need you to work on ASAP[.]
9 Mark Donahue, engineer; Mark Donahue, mastering engineer (Manfred Honeck & Pittsburgh Symphony Orchestra) RACHMANINOFF - HERMITAGE PIANO TRIO Keith O. Johnson & Sean Royce Martin, engineers; Keith O. Johnson, mastering engineer (Hermitage Piano Trio) RILEY: SUN RINGS Leslie Ann Jones, engineer; Robert C. Ludwig, mast...
Menzgold start dey go through crisis after Securities and Exchange Commission suspend dem from dema gold trading operations September 7, 2018 sake of dem no get license to trade gold for Ghana.
But Kingibe get di know-how and experience of public service.
Na dis ginger di Inspector General of Police to say dem go do some kain changes for SARS.
Wia dis foto come from, Florida Uzoaru Wetin we call dis foto, Florida Uzoaru na Public Health Policy professional Na 60% of new HIV infections for western and central Africa during di year 2015 happen for Nigeria, according to United Nations programme on top AIDS wey be UNAIDS.
Di students march go di Saudi Consulate for Kano for wia dem sing "free Zainab, free Zainab."
Dia neighbours know dem; and we get politicians and rulers; di police dey for front line.
Dr Fayemi defeat 33 oda pipo wey follow am contest.
How pipo for social media react Nigerians and odas don begin dey say congratulobiaa give Kamaru Usman.
Any hotel wey break di law dem go seal am up and prosecute di owners.
East and North Africa still dey record increase for daily cases of Covid-19.
But we dey laugh say we go gist pipo Wetin do our relationship for dis early stage and e dey special.
Acting Chief Justice of Nigeria don swear in election tribunals sharperly 26 January 2019 Wia dis foto come from, Aliyu Tukur Ibrahim Tanko Mohammed wey be acting Chief Justice of Nigeria, don swear in 250 members of di election tribunals.
Skip Twitter post, 1 PADMAAVAT IN CINEMAS NOW!
Na Peter Doehle Group wey be company for Germany get di container ship.
Daily Mail report say Kanye West achieve dis stunt by walking on translucent platform wey dem hide just under di surface of di pond.
Dis na areas wey oga Abubakar don hope say e go kolobi plenty votes.
Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Schools Early dis year, tori comot about one tori for sex for marks and most of di reaction na "no be today".
About 80% of di kontri pipo dey live outside town and di "formal economy," Dr Taravonda tok.
Nigerian makeup artists don talk wetin dem feel be di amount wey make sense for woman to spend on top her wedding makeup.26th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,0...
"My art dey show our culture and future, and e be like say many young people dey feel am.
Another thing we de for inside dis tori South Africa dey continue ultimate search for five lions Di big search for five lions wey worry one community for South Africa don enter another level as specialists don show.29th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean f...
Some services now dey provide space for engagement wey dem dey call "engagement pod" - here group of influencers dey like and comment on each oda post in order to make dem look more popular.
"For areas like Lekki, na dem dey pay one of di highest charges but dem no get good road for dia streets, no light, dia water no even clean...
Small time afta dem rescue di man, medical officials wey dey ground give am first aid treatment before dem carry am go hospital.
Another thing we de for inside dis tori How 'yahoo-boy' try to kill im mama for money rituals20th August 2018 Why Nigerians dey argue weda ‘yahoo boys’ na criminals13th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey de...
But dia papa leg don scarce for Africa tey tey, di last time Prince Charles, and Duchess Camilla show for Africa na 2011 wen dem visit South Africa.
Dis dey come afta 48 hours afta BBC investigative documentary expose plenti sexual misconduct by lecturers for two top Universities for West Africa (University of Lagos, Nigeria and University of Ghana).
APC congress: Wetin tori pipo say happen for states
Next chapter na to see wetin go happun next wit Brexit.
tori person Abdulmalik Fahd Abdulmalik, talk to lawyer and rights advocate on di matter and why di day dey very important.
Na Local Youth Corner, NGO weh Achaleke Christian Leke di coordinate organise de competition and na dem di try for change prisoners dia life make dem become entrepreneurs for prison.
Earlier, Police chief Josep Lluis Trapero say e be like di people wey dey stay di house for Alcanar bin dey prepare "explosive device."
Di President accept wetin di panel talk, to sack di two of dem from office.
National grid collapse: Wetin cause nationwide blackout just two weeks into 2020
Im play two matches for di 2006 World Cup for Germany wia im score one goal.
https://t.co/5oFWtAx86K— Atticus Finch (@OVnotOVI) December 10, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Though I've stopped shaping narratives but I'll do this Before they tell you Tinubu's loyalist, Muiz Banire has been sacked because of an agenda, read this New AMCON law signed by PMB stipulates that one of ...
Dis na wetin Beirut look like today afta Lebanon explosion Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, People in Beirut help clear the streets after deadly explosion Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Site of di explosion in Beirut Wia dis foto come from, AFP Wia dis foto c...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Air: Only magic for fit make di airline take off by December - Expert20th September 2018 E no true say dem 'tiff' two aeroplanes for Lagos airport - NCAA17th September 2018 Air Niugini plane miss road land inside water for Micronesia28th September 2018 Top Tori Ten tins y...
Di Lebanese embassy sef don stop to dey give Nigerians visa to enta di kontri do domestic work since di mata happun.
Festival director Kenneth Uphopho say dem see say art dey everywhere and so person fit do drama for anywhere wey be say e no go too cost and people go really appreciate am.
Mexico don confirm say people earthquake kill reach 90
Another thing we de for inside dis tori Police rescue two Canadian girls wey dem kidnap for Ghana12th June 2019 Ghana Police release opposition NDC Chairman, dem seize en electronic gadgets for further investigations12th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration po...
Report say Uwa bin go read inside di church, wen di attack happun and three days later she come die for hospital.
Im say any traditional ruler wey no fit collect di moni from im pipo go loose im autonomous community.
ukola Saraki: 'Afta 1018 days waka pass, las las Supreme Court don free me' 6 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Saraki na number three oga for Nigeria goment and e belike say im dey eye to be Presido Supreme Court don pass judgement say senate president Dr. Bukola Saraki no get case...
Obamacare dey unconstitutional - Judge Oga Pichai explain why America presido Donald Trump face dey appear wen pesin type 'idiot' ontop dia search engine, during im testimony on Tuesday.
End of YouTube post, 1 Di Nigerian goment also make am clear say di kontri go submit di drug to standard pharmaceutical tests.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Both foreigners and locals enta social media provoke: Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Sk...
That’s why Shekau felt threatened by this proposed policy and released his recent tirade.
As BBC tori person Nomsa Maseko enter their house, na sad song and cry-cry from the family enter her ear.
Di only time di pesin mama fit write dat kain letter na if di papa no dey again or if di papa head no correct.
Skip Twitter post, 1 Breaking News: INEC PORTAL FOR RECRUITMENT OF ELECTION STAFF Supervisory Presiding Officer (SPO) Registration Area Center (RAC) Manager Presiding Officer (PO) Assistant Presiding Officer (APO) Registration Area Technical Support (RATECH) Click here https://t.co/fONTE23sd0 pic.twitter.com/AGIs2Hxys0...
Producers: Damilola Banjo, Sarah Tiamiyu, Grace Ekpu, Abdulmalik Fahd, Daniel Semeniworima Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Face mask fit protect you from Covid-19?
Di Spaniard 10-year spell for City end afta Saturday Champions League defeat by Lyon.
Many of dem bin close down since March 2020 wen di Federal Ministry of Education bin shut down all schools sake of di coronavirus outbreak.
2face management advice Blackface make im go court go defend imself.
Another thing we de for inside dis tori AfCFTA: Di problem Nigeria get wit Africa Continental Free Trade Area agreement - Muhammadu Buhari27th June 2019 African free trade agreement: Wetin Nigeria fit gain and lose from di deal7th July 2019 Nigeria don sign African trade agreement7th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, ...
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dem bin bury di victims wey die for di coup on Wednesday Di National Movement of di Amhara say dem arrest plenti of dem supporters on top di death of di army chief.
Another thing we de for inside dis tori 0:28 Video, Lagos gas station fire, Duration 0,2815th January 2018 0:11 Video, Fire Service don quench di fire for Lagos gas explosion, Duration 0,1115th January 2018.
Another thing we de for inside dis tori Video, Chibundu Onuzo say di book make sense.17th April 2018 Video, Story book wey di promote Pidgin20th March 2018 Video, Adesua Etomi talk about Chinua Achebe Things Fall Apart17th April 2018 Jonathan: Obama, Chibok girls plus oda tins inside former President book20th November ...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Buhari don reject Electoral Act amendment13th March 2018 INEC wan wear one trouser with N/Assembly because of 2019 elections27th February 2018 Buhari: Kwanta with National Assembly slow government down28th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' l...
Producers: Gift Ufuoma and Olaronke Alo Another thing we de for inside dis tori 1:03 Video, Now You Sabi: How you fit rebrand your old shoe, Duration 1,03 Every two weeks we go teach you how to make different things.7th November 2019.
Grime Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Stormzy don storm evri where wit own Grime rap Mans Not Hot: Di man wey dey behind Big Shaq Plenti fans of dis kain music fit break head on top di mata say grime no be rap music.
Mbella Mbella deny say goment di use military solution, count de number of tins weh deh do for find solution laik decentralisation, disarmament and demobilisation and reintegration committee and tok wit kontri pipo.
Many of dem say because dem no get money dem no fit find women to love and marry.
Messi did better than any player individually this year.
Amaechi (@ChibuikeAmaechi) December 6, 2019 End of Twitter post, 1 But e tok say di Spanish police help pursue di pipo before dem beat am or do am any harm.
Na only two weeks ago wey im follow lead oda Christians to protest di way herdsmen dey kill dia pipo for di kontri.
Kenya Election: Supreme Court no fit decide
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: 'Give us land for peace to reign' - Fulani Herdsmen13th January 2018 Nigeria: 'Fulani herdsmen, una must pay N5,000' - Governor22nd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di ...
Wetin others feel about cockroach business?
"I be only 17 and I no get any agent so my papa follow me to read over di contract."
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 E start with Kim Kardashian West as she and her husband Kanye West use surrogate mama born dia third pickin for 15 January.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, BBNaija 2019: Julius Agwu say Tacha no go win, she no dey rep Port Harcourt well Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019 finals: Some former housemate say Mike or Mercy fit win6th October 2019 1:06 Video, BBNaija 2019: Julius Agwu say Tac...
For di early kick-off on Saturday, Stoke bin hold Liverpool to 0-0 draw for Anfield.
Ibrahim Lamorde come take over and dem accuse am say e no fit account for di loot wey im recover, dem come send am packing before oga Magu come take over and im too den dey face corruption kasala wey analysts believe say e no go survive.
For girl like her, to report sexual harassment case na suicide mission.
We one!— Àkin (@akinmusic) July 10, 2019 End of Twitter post, 5 Some oda pipo begin list some areas wia dem feel say South Africa take beta pass Nigeria, like economy and development.
Create eight commissions and komot programme for dialogue and send invitations.
Di men and women singles winners go pocket £2.35m each while dey runner up go collect £1.175 million Another thing we de for inside dis tori Serena Williams go pay $10,000 fine afta she spoil Wimbledon court9th July 2019 US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol...
Im also go Huron University of South Dakota, London Campus for MBA, den im come get Masters degree for International Relations from University of Kent in Canterbury.
Di mynah bird show inside business class of Singapore Airlines flight last week Monday.
Yaba #MarketMarch to stop touch-touch make us almost chop beating - Organizer On Monday, di sacked OAU professor bin change im plea from not guilty enta guilty so dat e no go get "do am later" sentence.
Another thing we de for inside dis tori How Lady Gaga dey fight sickness American Singer, Lady Gaga, don talk di kain sickness wey dey trouble am.13th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blas...
For February, Sudan goment bin say dem ready to hand am ova to di ICC.
Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, Buhari don travel go Uk for official visit Another thing we de for inside dis tori Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 Video, 'Buhari no strong for economy'18th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' ...
"She spend two months for her in-law place.
Dis na di third time Nigeria go win gold for football for di women category.
Domestic Violence: Nigeria women don open mouth Dis thing no dey again Domestic Violence: Nigeria women don open mouth 1 February 2018 Na at least 1450 cases na im people bin report to di Lagos State Domestic and Sexual Violence Response Team (DSVRT) for Nigeria, as at 2017.
So, you go fit chop roach loaf?
End of Facebook post, 1 Buhari don hail di Super Eagles President Muhammadu Buhari on Saturday sama congratulobia give Super Eagles of Nigeria as dem qualify for 2019 Africa Cup of Nations inside Johannesburg.
Medical expert - Orange, oda fruits & vegetable dey boost immune system - Medical expert 29 January 2020 New Informate 13 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Oranges get Vitamin B, potassium, Phosphorus, Magnesium and copper.
Fuel Scarcity: Petrol sell for as high as N350 per litre, all filling stations close shop, transport fare double for Port Harcourt
Insecticide and melecine wey no dey work again Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem suppose check blood samples for malaria regularly to monitor wen di merecine no dey work again WHO don warn say Anopheles mosquitoes dey show sign say insecticides and merecine no dey work on dem again, and d...