text stringlengths 21 14k |
|---|
Emi na continuation of di kain movies wey Ema dey like torchlight, street life wey get heart, mind and soul. |
Dem no support media player for your device Donald Trump: Wetin you wan tell di president for im shithole talk? |
Another thing we de for inside dis tori Why Enyeama name no dey list of Super Eagles for World Cup15th May 2018 Super Eagles Jersey don finish for Nike shop1st June 2018 Super Eagles squad don get Jersey number for Russia 20184th June 2018 Super Eagles coach Rohr don name im 23-man squad3rd June 2018 Nigeria vs Czech R... |
Even for dis era, Ghanaian pipo kontinu to mount pressure on top dia goment head to deport Nigerians wey dem refer to as alien. |
Na Oga Saleh sister discover di bodi around 3:30 p.m. wen she go check on am as she no hear from am for a day, officials tok say afta she find di bodi, she call di police. |
Wia dis foto come from, Greater Manchester Police Wetin we call dis foto, Police say dem get evidence say Sinaga attack at least 190 victims, but many men never come out to identify demsefs and no go fit remember wetin happun. |
Im say di message for di song na to show say "my people still be bush people for inside dia mind. |
Simple summary and key themes of Faceless book by Amma Darko Tori be say since di exams start on Monday 17 August, 2020 plenti expo alias leaked questions and answers don full social media, from wen candidates write General Mathematics, Chemistry practical to wen dem write Physics practical na so so expo dey spread for... |
We know wetin we suffer wen we see am buy. |
Police say some of dia officers been receive call for Friday from one farm say di lions don attack dia animals. |
E destroy some of my things all" he add. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Rigging full inside di vote, we reject di result - PDP Wia dis foto come from, Tweet/@OfficialPDPNig Wetin we call dis foto, Opposition PDP bin first tweet dis foto on Saturday night claim say dem dey aware of plan by di ruling party APC to rig di election Nigeria main opposi... |
Another thing we de for inside dis tori Mohamed Salah: Liverpool striker na Premier League Player of di Season13th May 2018 Image gallery, Super Eagles 23 players wey dem dey cari go shake Russia8th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, ... |
Another thing we de for inside dis tori Pikin wey escape death25th May 2018 Epilepsy: Fainting sickness no bi witchcraft - Neurologist12th February 2019 Beta ways to take wake your pikin up from sleep for morning8th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informa... |
Skip Twitter post, 8 When things were rosy for Cynthia Morgan, a lot of her celebrity frnds would always be seen around her but when things went bad, they forgot abt her& didn't give her a helping hand.This should teach us a lesson about life, she needs all the help she can get,to get her on her feet— Dr Toolz (@toolzb... |
So dem no fit know say dia pickin no suppose dey social media. |
US President Donald Trump believe sam dem suppose admit dem back "because according to am Russia suppose dey for di negotiating table". |
Nigeria, di kontri wit di most population for Africa, get about 3 million pipo witout beta house. |
Today, Nigeria and Qatar go face each oda inside Group D first match for city of Tychy. |
But as de management for dis supermarket tok, de woman bin get moni only for plastic and e no bi fit buy de whole supermarket for share for population. |
De new coach land for Yaoundé Nsimalen airport for 2:47am and e meet officials for Sports Ministry and Cameroon Football Federation, Fecafoot weh deh bi di wait Cameroon don sign Clarence Seedorf as new coach Cameroon fit hire Sven Goran Erikson, weti happen for shortlist? |
Dapchi Girls: Government say na 101 girls dem release 21 March 2018 Wia dis foto come from, Isaac Linus Abrak Nigeria Government don talk say dem do everything wey dem fit do make dem release di Dapchi schoolgirls wey dem kidnap from Yobe State, last month. |
Even former Vice President Atiku Abubakar react to di video tell Mr. Macaroni say "you are doing well" Skip Twitter post, 2 You are doing well. |
Pikin don die for Catholic Church building wey collapse for Delta State |
Sabi pipo say na im be di brain behind Syrian President Bashar al-Assad's war against rebels for Syria, di rise of pro-Iranian paramilitaries for Iraq, di fight against di Islamic State group, and many battles beyond. |
ameroon army arrest suspect for police weh deh cut e head for Bamenda 23 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Cameroon army for dia page 'Honour and Fidelity', say deh arrest woman weh deh suspect say e get connection wit pipo weh deh cut police-man e head for Bamenda, Northwest Cameroon. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Tacha and Mercy get plenti fans base during di reality show because of dia efizzy and quarrels wey later come make organizers of di show disqualify Tacha from di show. |
Ghana airport dey make Nigerians yimu dia goment Compilation of new voters register go fit disenfranchise close to 10 million voters – John Dumelo How to register for Ghana voter ID card before 2020 election Wia dis foto come from, facebook/@ghanaairports Wetin we call dis foto, Derm don start waka for International fl... |
Another thing we de for inside dis tori Di foods wey dey kill one in five pipo everi year6th April 2019 White meat like chicken still get high cholesterol like red meat - New report5th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pa... |
Wia dis foto come from, Bashir Ahmad Wetin we call dis foto, Presido Buhari first use di sign wen im go National Assembly Army say dia hand no follow for wetin di sojas do and dem don begin torchlight di mata to find out wetin realli dey go on. |
Tory be say di man confess afta dem arrest am say im don kill 20 women for Mexico City. |
Sagamu dey boil sake of protest against death of Remo stars footballer Nigeria don forget Siasia mama for kidnappers hand? |
Di series dey happen every year - and e dey shine light on top matters wey dey affect women all over di world - dey encourage women to make change wey go better life for everybodi. |
Why di page dey carry me go back wen I wan add my workers? |
Another thing we de for inside dis tori Mutiny: Mali coup 2020 na Col Sadio Camara, Col Malick Diaw, and Gen Cheick Fanta Mady Dembele dey behind resignation of President Ibrahim Keïta19th August 2020 Mali coup 2020: Mutiny leaders wey ensure resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta don declare plan to se... |
Wia dis foto come from, INEC Situation room Wetin we call dis foto, INEC shift di election date based on logistics Na Professor Mahmood Yakubu wey bi di Chairman of INEC announce for Saturday morning say di Presidential and National Assembly elections go now happun for February 23 and di Govnorship and State House of A... |
China: Why mama dey stay inside after dem born China: Scientists comot disease from pickin wey dem never born Di whole mata surprise everybodi for di mortuary as dem bin dey prepare for di woman funeral di next day. |
Wia dis foto come from, V&A Museum Di crown and di royal wedding dress na significant symbols of di Ethiopian Orthodox Church. |
I highlighted my concerns about the arrest of Kamto and others, encouraging #Cameroon to ensure due process, peaceful assembly, and freedom of speech. |
Oda world leaders wey chook mouth to condemn wetin happun include British Prime Minister Theresa May, German Chancellor Angela Merkel and Kenya Presido Uhuru Kenyatta. |
Di fact say dem neva finish everytin 100% no mean say e no dey completed. |
ukom: How one area for Ghana dey produce boxing world champions 30 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dogboe win over Magdaleno make am di youngest Ghanaian to be World Champion 23 year-old Ghanaian boxer Isaac Dogboe na di new WBO World Super Bantamweight champion afta im nock out ... |
We need to get basic provision of medicines like Eno[medicine]... yes we need to do dis and e suppose be practice wey we need to add join our law." |
Another thing we de for inside dis tori Lion Mama: Di woman wey fight rapist wey attack her daughter31st March 2019 We dey record like 120 rape cases every month for Port Harcourt - Doctors without borders27th June 2019 "Four different pipo, two of dem priests, rape me"24th May 2019 Abuja raid: Amnesty International sa... |
Na millions of Fulani pipo dey for West Africa and for northern Nigeria, na di language and Hausa popular pass. |
AS Roma don launch Nigerian Pidgin Twitter account 21 March 2019 Wia dis foto come from, TWITTER/AS Roma Pidgin Pipo for Nigeria dey react afta Italian football club AS Roma launch dia officila Pidgin English account on Wednesday. |
No mata how dem do sex, if she wan reach orgasm she must to use vibrator. |
Wetin we call dis foto, Nigeria president no happy with all di kill-kill for Plateau state "Dis madness don go too far; (Buhari) don instruct di military and di police say make dem no only end di kill-kill now now, but to make dem do plan wey go make sure say dis kind attack, by one group against di other, no happen ag... |
Another thing we de for inside dis tori Di fight against malaria no dey progress29th November 2017 Sierra Leone: 'Some people don blind, some dey impotent' - Ebola Survivor19th December 2017 Nigeria: Shine your eye for fake anti-malaria drugs - NAFDAC28th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect ... |
Before-before, na only woman name dem dey use till 1979 wen dem con add man name. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon opposition leader Maurice Kamto and odas give condition for appear for military court4th September 2019 Cameroon opposition leader Maurice Kamto go stand trial for military court29th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund re... |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Wetin be Patrice Nganang offence? |
"Woman de depend for dis mangrove for get firewood, fish and crayfish but deh di contribute for destroy mangrove. |
You fit no know who Steve Onu be, but no how, no how, you go know who pipo dey call Yaw for Nigeria. |
Boko Haram bin take over Mubi for 2014, but Nigerian army take am back from dia hand. |
See latest you need to know4th September 2020 "Nigerian schools resumption" date latest update from federal, state universities on day to resume afta Covid-19 lockdown12th September 2020 Gold mining: How PAGMI, Nigeria Presidential Artisanal Gold Mining Development Initiative go work and benefit you16th July 2020 Niger... |
Another thing we de for inside dis tori Katy Perry copy hit song from Christian rapper according to one court ruling30th July 2019 Grammys 2019: Celebs wey slay on top di red carpet11th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Infor... |
Eriksen - Ajax vs Tottenham: Lucas Moura suppose get statue - Eriksen 9 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, All five of Lucas Mouras goals inside dis season Champions League come for away match Lucas Moura "deserves to get one statue" afta im hat-trick land Tottenham ontop di all-Engli... |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Boris Johnson wan become leader of di Tory party Tori be say madam Symonds come tell di lawmaker say im don spoil her chair wit red wine: "You no just care about anytin because you don spoil. |
Di name na spelling mistake wey come from di word 'googol' wey dey inside mathematics. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Many other solidarity protest go happen for London, Edinburgh, Geneva, Sydney and Tokyo. |
!— August Alsina (@AugustAlsina) July 10, 2020 End of Twitter post, 4 All dis gbas gbos dey happun di same day Jada Pinkett Smith release her Facebook show Red Table Tok, wey she tok with her husband Will Smith about her affair alias 'entanglement' with August Alsina. |
Will Smith For im "Di real slim Shaddy", Eminem use track yab Will smith say im no need use cuss Word to sell to sell records but im fit, im come use F-Word for Will Smith. |
As im dey answer dat question, President Buhari tok say di fact wey dey ground be say we get more unemployed pipo for Nigeria dan di people wey dey employed. |
Local newspaper Daily Trust report say, di militants carry half of di girls enter Niger. |
Di wedding wey happen for October cause plenty tok especially because her mama, Pastor Anita no show. |
Another thing we de for inside dis tori Yahoo-yahoo training school: EFCC don arrest di proprietor and students of one centre28th May 2019 FBI don charge 80 pipo, most Nigerians, ontop yahoo-yahoo23rd August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?o... |
"Dis culture of I-don-care by di international community gatz stop. |
Oil price: Wetin pipo dey tok on top reduced cost of petrol pump price for Nigeria |
Prince Harry file im own for High Court against di owners of di Sun, and di Daily Mirror, ontop accuse of phone-hacking wey happun more than 10 years ago. |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nigeria Senate President Bukola Saraki, others, no go get pension again13th March 2018 Nigeria: Biafra police from 1967 war go begin get pension19th October 2017 Nigerian workers go get new minimum wage dis year27th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patr... |
reast ironing: 'Schools suppose dey teach am by force' 27 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Britain National Education Union don tok say schools suppose dey teach about breast ironing by force to protect young girls from abuse. |
She say: "Watching my pipo get murdered and lynched day afta day dey push me go heavy place for my heart," Beyonce film video for Instagram wia she tell di fans to sign petition seeking "justice for George Floyd". |
Spain dey find Puigdemont and four of im other colleagues who dem say dey cause wahala for government; dey ginger people to wan fight and dem wan know how dem take use public money. |
A post shared by MediaGuide.NG (@mediaguide.ng) on May 16, 2018 at 9:56am PDT End of Instagram post, 3 Skip Twitter post, 2 Otedola was inside molue and my neighbor couldn't tell him his problems. |
Although oda fans don use VAR kwanta to do play-play about oda tins for life. |
E dey illegal for political party to collect dis money? |
KwaZulu-Natal police bin confam incident wey happun on Sunday 24 March don lead to violent attack on many immigrants, wia dem destroy dia shops wey no belong to citizens. |
Ghana authorities don clean dirty for Australian High Commission |
Nasir El-Rufai - Kaduna state Wia dis foto come from, Nasir El-Rufai/facebook Wetin we call dis foto, Nasir El-Rufai na di former Minister of Nigeria capital city, Abuja before im become Govnor of Kaduna state 9. |
Lai Mohammed - We no want make IPOB turn Boko Haram - Lai Mohammed Dem no support media player for your device We no want make IPOB turn Boko Haram - Lai Mohammed 28 September 2017 Di minister of Information of Nigeria Lai Mohammed say dem get am for tape as members of di Indigenous People of Biafra (IPOB) dey struggle... |
Trump: US go "totally destroy" North Korea Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na Donald Trump first major speech for di United Nations. |
Rabiu Kwankwaso wan become President of Nigeria Bukola Saraki wan pursue Buhari comot as Nigeria President for 2019 Adelusi also add join say as e be now, Mr Fayose never gree to support any of di candidates wey dey battle for PDP ticket. |
Wia dis foto come from, Rivers State Government House Wetin we call dis foto, Rivers State Governor, Nyesom Ezenwo Wike promise Davido say di goment go partner with am to groom young musicians for di state. |
Wia dis foto come from, Monalisa Chinda Greenway of Life Initiative Di use of behavioral change na wetin di Greenway of Life Initiative plan to adopt: Media Based Environmental awareness campaign, School Based Environmental Activities, Community Based Environmental activities ( Green Communities), Industry based Enviro... |
Wia dis foto come from, Twitter/@RoyalFamily Wetin we call dis foto, Prince Charles spend two days for Nigeria During im visit to Nigeria, di Prince do tok-tok wit Nigeria president Muhammadu Buhari and wit traditional rulers, business pipo, entertainment pipo and oda important personality dem. |
Another thing we de for inside dis tori JAMB post UTME screening: University of Nigeria, BUK, AKSU, Moshood Abiola, Auchi Polytechnic don begin sell form for 2020/2021 admission screening - see list of schools here11th August 2020 WAEC timetable for 2020 August West African Examinations Council assessment don show5th A... |
Na so dis NGO give grants moni for prisoners dem for do business laik green house farming, traditional dress and beads making and computer training for Bamenda prison. |
Explosion for Port Harcourt Mall How Kpofire fuel dey cause palava for Port Harcourt She add say di explosion no serious as some bin dey tink as na dem handle am with di system wey dey ground and dem dey cooperate with di Police investigation wey dey go on. |
Some say Biya na good man and na e suppose put hand for pocket contribute. |
Na wen TV presenter, Ebuka Uchendu, show wit one convertible agbada for entertainers; Olubankole 'Banky W' Wellington and Adesua Etomi wedding for November 2017, di permanent site fall on Ugo Monye. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Arsenal dey celebrate dia FA Cup win Di Blues lost three players to injury and dem pursue Kovacic before di match end. |
Di 'mix tape' na very important part of life for di 1980s. |
Di next list go comot for 15 February. |
For 2010, Egypt bin dey named as one of di top five kontris for illegal organ trade by di World Health Organisation (WHO). |
Shiite protest: Pipo injure as Islamic Members of Nigeria clash again with police 11 July 2019 Members of di Islamic Movement of Nigeria (IMN) don clash again wit police for di third day of dia protest inside Abuja, Nigeria capital. |
Walter Onnoghen dey guilty as charged |
Im complete him Uefa A License for early September after three-month course for Italy. |
"I meet di First Lady Grace Mugabe dem give me dis clothes so that I go fit give you. |
Posted at 19:21 7 February 201919:21 7 February 2019 About economy ANN VP Candidate Khadijah say dem go put economic zone for di political zones. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.