text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus lockdown: Nigeria goment want Lagos, Abuja pipo to stay for house sake of Covid-19 outbreak23rd March 2020 Coronavirus update: Tins you fit do, di ones you must avoid for dis Covid-19 lockdown14th April 2020 Ramadan: How to observe di holy month fasting inside coronav... |
Mr Weah also promise to cut im salary by 25% immediately. |
But women lawyers for di state no gree come write petition and dem don go re-arrest am and arraign am before court on Thursday. |
Top 5 yabis wey Trump and North Korea don yab each other |
Skip Instagram post, 1 I have noted with alarm the exponential rise of drug abuse in our country, especially in the North. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram It is disheartening to note that some aspirants used their hard earned money to purchase nomination forms, got screened, cleared and campaigned vigorously yet found their names omitted on Election Day, these forms were bought at exorbitant prices. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How social distancing fit slow down di Covid-19 pandemic17th March 2020 Coronavirus: How Nigerians dey 'parte' inside Covid-19 lockdown28th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey do... |
See how evritin start & wia e dey now Goment bin initially set dis fee at 10% for each trip, wey make dem hala say di tax too high. |
Dis na so di work go smooth and e go get security. |
Barrister Joseph Akuwiyadze, Sisiku Lawyer say court di violate law for hear dem for language weh deh no di understand. |
Di 2019 general election naim get di lowest turnout since Nigeria return to democracy 20 years ago. |
All di results Liverpool 0 Stoke 0 Burnley 0 Brighton 0 Crystal Palace 5 Leicester 0 Huddersfield 0 Everton 2 Newcastle 0 West Brom 1 Southampton 2 Bournemouth 1 Swansea 0 Chelsea 1 Another thing we de for inside dis tori Chelsea fit no smell Champions League next season2nd April 2018 Conte: 'Di club go need to decide ... |
Olugbenga Mokuola win for im own work, "Multifaceted Efforts at Malaria Control in Research: Management of Malaria of Various Grades." |
Body aches, sore throat and headache fit follow but some pipo fit no get am. |
Another thing we de for inside dis tori INEC: Dino Melaye recall don fail29th April 2018 INEC PVC deadline: Pipo like fire brigade13th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, D... |
Other links: Editorial Guidelines - Mandatory referrals Editorial Guidelines - Gathering material Editorial Guidelines on user contributions in news output Actionable Feedback: How you fit complain to di BBC dey for here BBC Complaints Framework. |
Airport concession meaning, why aviation union protest against Federal Airports Authority of Nigeria 1 September 2020 Wia dis foto come from, Hadi Sirika Wetin we call dis foto, Nigeria Aviation Minister Hadi Sirika Airport concession no be news again for Nigeria but aviation union dey protest against Federal Airports ... |
Before e start, evribodi fit see how many likes pesin get but now na only di pesin wey get di account fit see how many pipo like wetin dem post. |
Nous suivons avec attention la situation de nos enseignants et continuerons à le faire, dans l'intérêt de la justice sociale dans notre pays. |
Another thing we de for inside dis tori Volodymyr Zelensky: How comedian win election to become presido for Ukraine22nd April 2019 Munira Abdulla wake up afta 27 years for coma24th April 2019 Cyclone Kenneth don wipe out entire villages for Mozambique - UN27th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effec... |
For judgement wey di court do on Wednesday, Justice Ahmed Mohammed rule say if National Assembly wan amend section 25 for electoral act, dem go first amend Nigeria constitution. |
Notre-Dame Cathedral: Fire dey burn di ancient church |
Oga Simeon for statement tok say di NYSC "never ever" post anybody go any religious organisation and dem "no intend to compromise on dis very sensitive posting policy". |
E tok say corrupt pipo no get chance to tiff money as dem dey do before. |
Afta di eviction, Triky follow Ebuka tok say e no dey shocking for am, although im bin dey hopeful say im no go comot dis week. |
Another thing we de for inside dis tori Why be say Ramadan dey special to Muslims?17th May 2018 2019 Public Holidays wey go happun for Nigeria4th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic wast... |
rime during coronavirus: See how cyber-criminals dey take advantage of COVID-19 to tiff from Nigerians 7 April 2020 Di Central Bank of Nigeria (CBN) don alert Nigerians say cyber-criminals dey take advantage of di current "COVID-19" pandemic. |
Spanish Prime Minister Mariano Rajoy set di deadline for Mr Puigdemont say make im open mouth talk yes or no whether dem wan declare Independence. |
Lagerfeld also bring change to di catwalk. |
Golden Globes 2020: Eddie Murphy, Beyonce, Kit Harington and odas wey dey di nominee list |
As e be for Gabon, since goment no dey tok anyhow about presido Bongo mata na first lady Sylvia Bongo Ondimba pipo dey hear informate from. |
"Di Personal Protective Equipment (PPE) na heat chamber and e dey very, very hot," Akintayo explain. |
Di fall of Nobunaga for di hands of di disloyal general lead to di banishment of di first black samurai, maybe back to im Jesuit mission for Kyoto. |
Winner: South Africa Nigeria vs Morocco. |
Skip Twitter post, 3 From starring at the #U17WC with @NGSuperEagles in 2015 to becoming @en_sscnapoli's marquee signing All the best in this next chapter of your career, Victor! |
Another thing we de for inside dis tori Caster Semenya wan make court scata IAAF decision say man blood plenti for her bodi15th February 2019 Diamond League 2018: Blessing Okagbare mistake don comot am for 100 metres final31st August 2018 Africans athletes don enter IAAF award list3rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS... |
Somalia suppose seize di opportunity wey dis resolutions dey offer." |
Di second time na fo di November 26 and na di Education Minister Adamu Adamu chair am. |
Another thing we de for inside dis tori 1:08 Video, Na our own moni we dey use do goment work - Lagos sweepers, Duration 1,0827th August 2018 Lagos: Nigeria megacity dey battle dirty15th January 2018 Akinwunmi Ambode fit dey inside hot soup for Lagos as 2019 election dey road12th September 2018 1:50 Video, Plastic Poll... |
Lagos state wey be di commercial hub of Nigeria na im get di highest number of covid19 cases followed by di Federal capital city of di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori UBEC Federal Teachers recruitment 2020 - How to apply ontop di portal for Universal Basic Education Commission programme10th September 2020 BBC Pidgin Edo Governorship Election Debate: Osagie Ize-Iyamu, Godwin Obaseki, Jones Osagiobare lock horns ahead of 19 September Edo vote5th... |
Na so army go for deh place and as students too di write exams, de army dey plenti for protect de school. |
Ghana/US deal: "Before we think, [America] have thought already" |
Coronavirus: Ghana ban travellers from kontris wey record over 200 covid-19 cases from entry |
She say she no know wetin ginger her to save di pipo; "I no just know di spirit wey enta me, I no know. |
Hana Kimura: Japanese professional wrestler and Netflix star die at 22 |
Skip Twitter post, 1 "Disappointing, if not really surprising, news. |
E say 'im no enta politics to come play or to gada money, say how di life of ordinary Nigerians go change dey ginger am.' |
In fact for 2005, di United Nations Educational, Scientific and Cultural Organisation, Unesco, name dat place World Heritage Site. |
Elephant scientist Varun R Goswami wey don see dis video believe say di elephant dey smoke wood charcoal. |
Di cost to spend evri year to take care of pesin wey don pass 60 years na about $2,852, according to Organisation for Economic Co-operation and Development (OECD). |
Then we begin to ask ourselves: "How many innocent people will die, today?" |
Police never talk anything yet about di arrest or di arrest warrant. |
- See wetin we sabi "We go publish guidelines on wetin we expect adapting wit COVID-19 go look like," na wetin im tok. |
Nine pipo die, 54 moto burn as fuel tanker explode for Lagos Lagos: People run as diesel tanker catch fire FESTAC fire: Wetin dey cause petrol tanker accident? |
Jeremy Farrar, director of the Wellcome Trust global health charity, hail di success of di study say di treatments go "no doubt save lives". |
Why dis fit be di new face of 'Maradona' Why Miyetti Allah wan by-force remove Senate President Bukola Saraki Oga Saraki don announce say e go contest for president for 2019 election. |
Anybodi wey see Liverpool third goal wey Sadio Mane score against West Ham go wonda how di linesman take miss offside wey wide like compound. |
Dr Stella Immanuel family in Cameroon wash hand for e back afta tok how e di treat Covid-19 wit hydrochloroquine Na one video wey show one African doctor, Dr Stella Immanuel for Houston Texas go viral, wia she bin claim say she use hydroxychloroquine, zinc, and antibacterial drug, Zithromax to treat Covid-19 patient fo... |
Uefa Champions League: See teams wey fit miss out 4 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Na di final match day for di Uefa Champions League group stage; fourteen teams dey fight for di remaining eight position. |
Former Deputy Govnor, Central Bank of Nigeria 2005 - 2007. |
"As e dey for de contract weh e join de coach wit de kontri, we decide for end de contract for Clarence Seadorf and Patrick Kluivert". |
I’ve experienced SARS brutality many times and got out lucky, not every other person was as lucky. |
On di night, MTV Music Video Awards remember Chadwick Boseman, di main actor of di hit Black Panther feem, wey die from colon cancer on 28 August. |
'Challenging imbalances' I don dey with my partner, Zac for ova one year now. |
25 April 2019 After Brunei goment put one new law say anybodi wey do gay sex and adultery go face death by stoning as punishment, Nigerian gay rights activist Bisi Alimi wey siddon tok with BBC Pidgin. |
If I calculate for de month my salary no go be not be enough for my expenses" Musa Ibrahim, a steel bender told the BBC. |
I come begin dey tell myself say I fit get break. |
From Pakistan to Brazil, from Hong Kong to Norway, from Canada to Yemen... even Palestine sef. |
Mungu aiweke roho yake mahali pema peponi, Amina.— Dr John Magufuli (@MagufuliJP) September 6, 2019 End of Twitter post, 3 Former commonwealth secretary general Emeka Anyaoku tell BBC say im go remember Mugabe as one of di great symbols of African liberation struggle. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian club buy footballer for N50009th September 2019 Wike to Ganduje: 'I no be dollars you fit put for pocket'1st September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSM... |
Coronavirus don affect plenti football games, celeb shows, oda big gigs - See di full list So far Nigeria don get three confam cases of di Covid-19 disease but kontri pipo dey fear say authorities need to doo more to ensure say no hidden case dey for town, especially for Lagos wia dem get di busiest international airpo... |
Today, rice imporation don technically disappear. |
Davido A Good Time: Fans dey yab Naira Marley for Davido new album 22 November 2019 Wia dis foto come from, @iam_Davido Twitter Some fans no too gbadu Naira Marley part for Davido new album "A Good Time" wey just drop. |
Caf law say to give any kontri Nations Cup, na di Executive Committee go decide dat one. |
Authorities di search Wum, NW Cameroon for 70 prisoners weh separatist forces free |
According to reports, dem make dis claims during one closed-door briefing on Thursday to South Korea National Assembly. |
Drive-in sex booths: See di public place wia you fit do 'kerewa' wit prostitutes 29 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Goment for Zurich, Switzerland, don tok say di 'drive-in sex booths' wey dem build for road don dey successful. |
tate TV - Iran plane crash: We "make mistake" shoot down Ukraine plane - state TV 11 January 2020 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Di plane come down shortly afta e take off from Tehran Iran military say dem "make mistake" shoot down Ukraine passenger plane, na wetin Iran state TV dey report. |
Steve Bannon don resign from Trump government 18 August 2017 Wia dis foto come from, Pool Wetin we call dis foto, Steve Bannon don waka White House chief strategist Steve Bannon don waka. |
Tori say pipo lose dia live comot not only during di presidential election on 23 February but also for di 9 March govnorship elections. |
Make una for abroad come back, tin don beta |
Wia dis foto come from, Covenant Wetin we call dis foto, Pipo dey usually give Covenant University mouth say dem no dey allow dia students freedom Di University of Ghana fall between di 800-1000 category for di ranking. |
According to statement from Nigeria corruption police, during di search, one of di student wey confess say im dey involve for internet fraud, carri EFCC operatives round hostels, and dis come lead to di arrest of many of odas wey dey guilty. |
Also why e go call meeting for MPs today weh goment say make more dan 50 pipo no gada for one place. |
Shaperly, her fans begin trend di hashtag #RespectAriana as dem post photos of di pastor as im hold her and how e dey vex dem. |
Belgium players wey quailfy to play for African kontris World Cup 2018: Moment wey drop jaw Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Eden Hazard and Paul Pogba na di main stars to watch for today match Na only once Belgium don reach World Cup semi final and dat one na for 1986 wen den loose to Argen... |
For statement wey di Minister of Information and Culture, Lai Mohammed release on 7 September, im tok say one video wey show building dey burn, na fake news. |
Another thing we de for inside dis tori NIPOST new Licence Fee: Why Nigeria Postal Service increase license fee and how e fit affect you and your business25th July 2020 Third Mainland Bridge closure date: Lagos residents para ontop traffic, transport fare as TMB close for repairs27th July 2020. |
Even though none of di passengers inside di bus for southern Karnataka state complain about di monkey driver. |
E add say dem start di study from May 2019. |
10 year-old dem rape for Benue state born pikin 8 August 2019 Wia dis foto come from, AFP Police for Benue, central Nigeria, say dem don gbab one 18-year-old man, wey rape and give 10-year old girl belle for di state. |
Africa U-23 Cycling Cup: Rwandan don become winner for first edition 5 February 2018 Wia dis foto come from, VIVENDI SPORT Wetin we call dis foto, Areruya weh win Africa U-23 cycling race wear yellow jersey Joseph Areruya from Rwanda e name don enter history as de first rider for win first edition for U-23 Africa Cycli... |
For now e nova be clear who dem bi concerned but na minister for defence go make sure say deh pipo dem komot prison. |
And wit di way South Africa dey strong compare to oda African economies, dis wan no go waka well at all. |
Di Crew Dragon na di spacecraft wey transport di astronauts go di ISS. |
Chairman of di panel wey supervise di election, Clement Ebri, tok say Mr Sanwo-Olu defeat current govnor, Akinwunmi Ambode as get vote pass am. |
Na after five quarters na im dem report real GDP growth of 3.23%. |
Another thing we de for inside dis tori Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 Deontay Wilder don agree to fight Anthony Joshua for UK12th June 2018 Anthony Joshua: Di one tin wey remain for am1st April 2018 Deontay Wilder say im ready for Anthony Joshua afta im beat Ortiz4th... |
Nigeria presido as e dey announce di salary increase tok say im dey hope say dis increase go make Nigeria Police improve dia security work on top armed robbery, kidnapping and all di yama-yama tins wey dey dabaru di kontri. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.