text stringlengths 21 14k |
|---|
Emmanuel Boateng end Barca unbeaten run for La Liga plus record hat-trick 14 May 2018 Wia dis foto come from, BIEL ALINO Wetin we call dis foto, Emmanuel Boateng score three goals Ghana striker Emmanuel Boateng score Barcelona hat-trick to end dema unbeaten run for di La Liga season, dis be di second hat-trick against Barca since 2005. |
Dis fan cry say im "man" don return: Skip Twitter post, 4 My man is back. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants for United States23rd August 2018 Nigeria 2019 election: Waec, school certificate, oda qualification of candidates wey wan be presido26th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
So many pipo tok say di console resemble "wi-fi router", di tin trend for Twitter shortly afta di event. |
Until his death, the man is a good man to his people not only to ijebu-igbo but to all Ogun State people Sen. Buruji Kashamu He died today at First Cardiology Consultants, in Lagos. |
Another thing we de for inside dis tori Five things wey girl fit buy with di $105m Beyonce hama dis year21st November 2017 Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers16 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Liverpool supporters go hope say im continue to dey score goals for dem and to avoid any injury as dem enter dis stage of di competition. |
Gyan dey return to di squad after im miss last month matches against Uganda and Saudi Arabia. |
Mr Mugabe bin tok on Sunday say im no go vote for im own party. |
Nwauzi tell BBC Pidgin say na big concern for dem say many hotels for di state no get basic security gadgets like CCTV or proper record of guests wey dey come lodge or dia car numbers as dat kain record dey help well well for situations like dis. |
E grow so tay, e become national sport for di country. |
Dis year na di year of di dog. |
Wetin cause electricity workers strike for Nigeria Nigeria go now allow consumers buy power directly from Generating Companies - Dis na wetin you gatz know For example, na only about 230 hours per year dem dey carri light for inside Ivory Coast, compare dat to Nigeria wey be like 4,600 hours per year. |
Im story name na "Di Drought and di River of Blessings" - dis one concin one kain year wey rain no quick fall and all di rivers for di land come dry and animals for di land come join mouth to find solution to di palava. |
Why law no fit stop street begging for Kano Goment no fit take care of 5 million Almajiri - Kano goment Na so di ladies find diasef inside prison and na dia dem sleep overnight until dia relatives come carri dem for Wednesday morning. |
Di owner of dis English bulldog Megan Brainard confam say di dog die for her sleep. |
Adekunle Gold and Simi pikin Adejare dey America dey bond as 'AG Baby Something Different' new album go soon drop 25 July 2020 Wetin we call dis foto, Adekunle Gold and DJ Edu of BBC Radio 1Xtra Nigerian artist Adekunle Gold na new papa wey don dey gel wit im wife Simi any chance dem get to arrange tins for dia new pikin togeda. |
Why INEC want Nigerians to check weda dead pipo dey for voter register |
!— brian (@abosobrian) January 17, 2019 End of Twitter post, 1 Di day afta di attack Kenya President Uhuru Kenyatta comot to address im kontri pipo and assure dem all those wey involve for di attack don die and im goment no go stop to find and deal wit all those wey involve for di attack. |
15 August 2020 Wia dis foto come from, Big Brother Naija Nengi and Kaisha fight na highlight of di BBNaija show on Saturday as fans chook mouth for di gbas-gbos wey happun between di two housemates. |
End of Facebook post, 1 Nana Akufo-Addo bin dey di New Patriotic Party (NPP) rally on Thursday wen e tok say im goment don do 41 of di promises dem bin make to Ghanaians and na only di blind and deaf no go accept di promise don dey fulfilled. |
ort Harcourt hotel killing: Anoda girl dem murder make pipo para 16 August 2019 Wetin we call dis foto, Di hotel wia di girl die Authorities don find di deadibodi of anoda girl dem press die inside one hotel for Woji, GRA phase one for Port Harcourt, Rivers state Nigeria. |
Wia dis foto come from, AUDU ALI MARTE Wetin we call dis foto, Kashim Shettma, di govnor of Borno state set committee to check di mata Isa Gusau, di special adviser to di Borno state goment on communication and strategy, tell BBC Pidgin say, di state govnor Kashim Shettima don set up committee wey go chuk eye for di accuse. |
Home sweet home for 188 Nigerians wey land Lagos last night afta dem decide to leave South Africa sake of attacks on foreigners. |
BBCCopyright: BBC BBCCopyright: BBC BBCCopyright: BBC BBCCopyright: BBC Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
On Wednesday dis week, dem kidnap di deputy police commissioner and im wife for north-western state of Kaduna. |
Human rights warn say 2000 pipo don die and pipo di suffer for hunger, chop no dey, security no dey for ground and goment and separatists forces di harm pipo for towns and villages. |
Earlier, out of 15 housemates, Trickytee, Wathoni, Praise and Vee bin dey di four housemates wit di lowest votes from fans of di reality show dis week. |
Di Russian vaccine use adapted strains of di adenovirus, one virus wey dey usually cause di common cold, to trigger immune response. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Di virus bin originate late last year for China, wia e don infect more dan 66,000 pipo and kill more dan 1500 pipo. |
Dem dey sell 10 litres diesel for N600 while 20 litres dey sell for N1200. |
"Na honour to accept Oga Khan invitation and opportunity to lead Fulham, wey bi fantastic club with tradition and history," tok Ranieri, who work last season dey manage French club Nantes. |
Another thing we de for inside dis tori Idris Elba: Why e go hard to get black James Bond13th August 2018 British film star Idris Elba go soon marry11th February 2018 Idris Elba wan be James Bond actor wen Daniel Craig leave next year?12th August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Dis na afta dia leaders sign agreement - Memorandum of Understanding as part of dia plan to beat President Muhammadu Buhari and di All Progress Congress (APC) for di 2019 elections. |
Monkeypox UK: Nigeria patient don infect third pesin for England wit monkeypox 26 September 2018 Wia dis foto come from, Alamy Wetin we call dis foto, Monkeypox virus no harsh like smallpox but e fit still kill pesin wey get am One healthcare worker for north England don become di number three pesin to catch monkeypox virus inside di kontri afta one Nigeria bin first cari di disease enta di kontri. |
Di truck 33,00 litre dey travel go Ibadan from Lagos wen e fall yakata scata e petrol for ground afta big pipe wey e jam bin make am somersault for di expressway. |
Some residents, however, say crime for di area bin don increase as cases of drug-dealing and drunkenness don go up for di area. |
Wetin dis one mean be say, Ramaphosa fit become President of South Africa after dem swear am in on Thursday. |
Di BBC documentary wey dem show for Sunday night get plenty people wey talk about di body matter, including, current and retired professional footballers, di family of former players wey get dementia, di Football Association (FA), di Professional Footballers' Association (PFA) and experts wey sabi for sports medicine well-well. |
Rafsanjani feel say di mouth Buhari use talk dis kain talk na because im na di official anti-corruption ambassador for African Union. |
Wia dis foto come from, Getty Images For di French giants PSG, na night of terrible disappointment as dia two attacking superstars Neymar and Kylian Mbappe, fail to deliver, Bayern keeper and man of di match Manuel Neuer frustrate dem wen dem get di best of di first-half chances. |
Investigate before posting lies everywhere.. Mtcheeww pic.twitter.com/uAonXjOLqW— Adex Adebukola Crowngold (@AdexAdebukola) December 4, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 The pictures use are photoshop.. Stop giving out wrong information.. We want issue based..— oladipo shittu (@oladipo_world) December 4, 2018 End of Twitter post, 5 Wen BBC Pidgin search di foto for Google, e show say na from February 2017 dem first use am. |
Di woman wey want everybodi to enjoy porn... not only men 22 October 2019 Wia dis foto come from, Erika Lust Productions Wetin we call dis foto, Feem maker Erika Lust want porn to also show di experience of women One female erotic feem producer wan stop wetin she call "macho culture" wey dey plenti well-well for di online porn industry and dey make feems wia both women and men go fit find equal enjoyment. |
Another thing we de for inside dis tori Pope Francis don ban cigarette for Vatican10th November 2017 No dey use Crucifix denge pose - Pope Francis22nd March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers38 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Sowore: We go cari DSS go court - Falana8th November 2019 Deji Adeyanju: Nigeria social media activist don free from Kano prison18th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
o pay billions for kurukere gas deal inside Senegal Dem no support media player for your device BP go pay billions for kurukere gas deal inside Senegal 3 June 2019 BP don gree to pay about $10bn to one businessman wey get hand for suspicious oil deal. |
De student say court fabricate de charges against e with no proof as e no di exist. |
Wia dis foto come from, @Omid91679072 Wetin we call dis foto, Anti-porn campaigner Omid boast of how e commot porn star pages dem Technology don make so many porn stars and sex workers fit dey work independently and and make money from webcam sites, subscription services and custom video platforms. |
helsea vs Man United: Why Jose Mourinho vex for Stamford Bridge 20 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Kasala bust for di technical area as Manchester United coach, Jose Mourinho, enta one trouser wit Chelsea officials afta im team draw 2-2 wit di Blues. |
“Do not get lost in a sea of despair. |
Dr Fishel say, "wetin wey dey take na half or one third of one of di woman ovary, den we go divide am carefully into small small strip den we go keep am for very low temperature of about -150 degree centigrade and dem fit stay like dat for freezer for many many years." |
Engage di security agencies and report to di Senate; b. |
Dis year alone na seven different Hurricanes don happen already and di way still far, as di Hurricane season still remain two months to go. |
Iraq: How Manchester United dey unite people |
For instance, about di duties wey di regulation say woman officer must do: Regulation number 121 say di general work of women police na mata wey relate to women and pikin, like to dey do (a) investigation of sexual offences against women and pikin; (b) recording of statements from female witnesses and female accused pesin and from pikin; (c) to dey present wen male police officers dey interview woman or pikin. |
Now social media dey catch fire. |
Oga Pingjian say China dey willing to help Nigeria stop di virus, make e no spread enta di West African nation. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram kill 23 pipo on dia way from burial28th July 2019 Nigeria goment don defeat Boko Haram?21st February 2019 Boko Haram kill colonel, captain plus three soldiers for ambush19th July 2019 Boko Haram Darak killings: Flag fly halfway as Cameroon craiy die for 17 soldiers21st June 2019 Boko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter don lost3rd January 2019 World Economic Forum: Muhammadu Buhari say “no territory for Nigeria dey under Boko Haram control”6th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Basketmouth later come out to apologise for di joke say e just dey try shine light on some of di issues wey dey society. |
But if di Premier League and goment no fit find solution then, Liverpool 2019-20 season fit join group of teams wey dem deny dia crowning glory all of dem still dey wonder 'what if?'. |
No Nigerian or Ghanaian University dey inside top 500 for world University of Ibadan na Nigeria best school? |
I fit tell u say di wedding of Hanan Buhari na one of di most low key of any Nigerian pikin wedding wey don happun before." |
Another thing we de for inside dis tori Brunei gay sex: Homos, supes go die by stoning - Goment new law3rd April 2019 President Kenyatta say to give gay pipo right no dey dia agenda21st April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?55 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Akinwunmi Ambode: African football legends pay respect to Lagos State govnor19th May 2019 Lagos State goment cut warning say poisonous ponmo dey market28th April 2019 Oshodi road: President Buhari come commission projects wey neva complete - Lagos pipo para24th April 2019 Computer Village for Lagos don tok why dem no want traditional market leaders30th April 2019 Video, Sagbokodji Island community for Lagos say dem neva see light for ova 100 years13th May 2019 Thousands of drivers dey drive witout licence for Lagos - FRSC16th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?56 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
But on top all dis one, di Lagos State govnor wey still get seven months for office neva tok anytin on top di mata. |
Wia dis foto come from, Alliance Boots Wetin we call dis foto, Immediate past Minister of Environment , Survey Suleiman Hassan Zarma , lead by Project Coordinator of HYPREP, Dr, Marvin Dekil and oda stakeholders to one of the affected sites in Ogoni find out say apart from remediation, HYPREP don start implementation of emergency measures as dem don successfully cari out two medical outreaches inside all di four Local Government Areas of Ogoniland wey di aim na to collect information for Health Study wia dem find over 20,000 cases of health mata as di pollution don affect. |
Di BBC don expose one new evidence say drone wey United Arab Emirates dey operate kill 26 unarmed cadets for di military academy for Libya capital of Tripoli in January 2020. |
Producers: Helen Oyibo, Mansur Abubakar, Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori 2:29 Video, Brycoal: Meet di Nigerian students wey dey transform food waste to clean fuel, Duration 2,2914th May 2020 Kano village of 'idiots' don finally get new name, to end 70 years of 'shame'25th November 2019 1:41 Video, Wetin make me fall in love with Isa - American woman, Duration 1,4127th January 2020. |
Choupo take e responsibility as captain for de match and as forward put smile for fans dia face with de beautiful shot. |
Di high ground wey di girl stand on top na for di Oromos prayer "make God carry us up or make God make us prosper". |
Chance the Rapper ($21.5 million) 15. |
Okhai teach himself fashion illustration, im also be one of di people wey make dem begin look di work as better real work for Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Powede Awujo: Meet nurse, beauty queen wey turn to pilot7th May 2019 World largest plane don make im first flight14th April 2019 Dem see black bird inside Singapore Airlines plane wey nobody know wia e come from14th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ghana use wetin WHO-recommend wey be "SAFE" strategy for trachoma: Surgery, antibiotics, facial cleanliness, and environmental improvement. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Amnesty want make dem look 89 oil spill case again for Niger Delta16th March 2018 Crude oil dey kill pickin for Nigeria?5th December 2017 Malabu oil trade money: Shell go answer case for court5th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di governor talk say e go like to get di help of di security operatives for di state especially army, to help with di ban. |
Charlottesville: White nationalists don come again Trump want death penalty for mass killers According to di ADL, di link of di OK hand sign to white nationalism bin start as fake news wey some users of one website 4chan, wey lie say di sign get links to white supremacy. |
Another thing we de for inside dis tori 100 Women: Rural women don progress reach another level for agriculture?2nd October 2017 Video, "I no dey bathe when I dey my period"21st September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
#cameroon is the next in line— BIG RASH (@NdehRajur) August 19, 2020 End of Twitter post, 2 Some say nothing go stop people pawa, di suggest say afta Mali, Cameroon and oda kontris go follow. |
Di collation officers for Orhionmwon wey INEC don bin don dey wait for since na Dr. Engr. |
Skip Instagram post, 2 By @mz_stellar via @RepostWhiz app: Hand Built for her alone .... Bdai gift of life !!!! |
Di ogbonge commander na man wey many respect, some no gree im own, while odas dey use am do tori and social media meme. |
Dis na especially di case for groups wey don hold territory. |
Some of di music bring small controversy while some of dem get mad production value. |
When is the President @MBuhari coming back? |
But we no go anywia, we still tanda for shrine to wait until di two hours wey we give am, expire. |
But South African musicians like Kwaito star Thebe still show. |
Mr Ejiofor say "we get medical reports, we get evidence and we go charge dem [di Army] to court, so make dem come court to deny am." |
As di expert dey talk to BBC, im four-year-old daughter Marion, march enter di room. |
Di 48-year-old former Spain midfielder go replace Fernando Hierro, wey waka comot on Sunday as coach wey bin lead di kontri world cup squad go Russia 2018. |
Dem go officially swear in di new president for office on January 20 for ceremony wey dem dey call inauguration. |
Mr Bamigbetan say na some wahala pipo dey take advantage of di palava wey Lagos state gofment dey face on top di new Land Use Charge Law to deceive piop for public. |
Another thing we de for inside dis tori 2:13 Video, How I use hand wey I no get write beta future for myself, Duration 2,136th September 2018 Sex doll brothel wey dem just open dey fully booked for weeks4th September 2018 2:31 Video, Rainmaker: Meet man wey claim say im fit make rain fall and stop, Duration 2,3124th August 2018 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Seychelles v Nigeria: Five tins you suppose sabi about di smallest African kontri6th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Kasala burst wen Chicago police comot say Smollett, 36, pay two brothers, both of dem black, $3,500 to stage di attack because e no "satisfy" wit im salary" ontop im TV show. |
Tori be say at di moment di presidential taskforce dey realy try dia best as di traffic to long like di way e bin bad before. |
Another thing we de for inside dis tori UK Brexit palava: Boris Johnson don resign9th July 2018 Theresa May: Where UK Prime Minister go visit for Nigeria28th August 2018 Brexit: 'I no know wetin go happen to Nigerian students'13th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
SDF and oda opposition parties petition make deh cancel council elections Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Togolese vote on Saturday for dia new president And now di recent change wey dem do for di kontri laws go fit allow di presido to run one more time wey fit make am dey power till 2030. |
By di end of dis im seventh term, e go don reach 92 years. |
Ferry Gberegbe, a PDP collation agent in the March 9th 2019 Governorship election, who was shot by compromised security personnel at Khana LGA collation centre, for defending the will of the people, died today. |
Wetin Nigerians don see for health insurance companies hand |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.