text stringlengths 21 14k |
|---|
One local lawyer, Matteo D'Angelo, wey launch online campaign to help Monday pay di fine say to punish am no make sense. |
Another thing we de for inside dis tori 1:09 Video, Nigeria amputee girl 'no wan stop to dey smile', Duration 1,0918th October 2017 2:00 Video, Nigeria: 'Why we Amputee United', Duration 2,0024th December 2017 Nigeria neva know how to battle snakebite palava for di kontri25th May 2018. |
Another thing we de for inside dis tori North Korea: Nine West African countries fit suffer if... |
anada dey beg kontris for one million immigrants? |
Wetin we call dis foto, Women on top pick-up dey cari dia kaya go market Primary health care no be di only problem for di community. |
Some pipo complain say im dey bring out wrong name and picture for dem. |
Mnagagwa no tink say Mugabe wan beta tin for Zimbabwe |
Mr Musk dey tok about im life and business. |
Premier League: Man City top, Man U lose, Chelsea win |
Aubameyang na hero, Iwobi cause tok as Arsenal hammer Rennes to reach quarter finals Ronaldo ogbonge Champions League display wey make pipo shout wow! |
Russia go build two nuclear power plant for Nigeria |
Another thing we de for inside dis tori "You must vex some people" - Obasanjo to Buhari21st January 2018 Video, 'Buhari no strong for economy'18th September 2017 Nigeria: How Rats chase President Buhari from office22nd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Because gun go just kill dem one taim, deh choose cutlass and na so cut their fingers, and also one of dem na wound for buttocks. |
Clarence House bin say Charles and Camilla dey do self-isolating for Balmoral, and say di prince don dey work from home for some days now. |
Wia dis foto come from, Instagram/@asaofficial Wetin we call dis foto, Nigerian international jazz singer Asa wey real name na Bukola Elemide na artist wey dey sing for Yoruba but get beta French following, e be like she no dey send anybodi wen she dey write her songs. |
"E dey on permission, if e happun say tins dey ground wey go make pesin comot like say you get belle and under special circumstances, dem fit give you approval." |
I also think say di forest dey under threats from big-big companies wey get plenty money. |
According to UN dis year subject to celebrate di day dey look how coronavirus pandemic go make things worse for children as many of dem go dey forced to go work to support dia families. |
Since e parents dem no bi get moni for buy dem toy, e start make e own di use e play taim laik pikin for make toy. |
Dis tin don dey come and make we start to prepare for am. |
Adekunle add say: "Dis na very good time for our company because after we don spend plenty time dey work on di robot, we don finally bring Mekamon to customers for UK and US and we get plan to spread all over di world.'' |
ria 2019 election: Opposition parties shake head as Buhari bone electoral bill again 8 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Some Nigerian opposition political party dem dey worry as President Muhammadu Buhari no gree sign di Electoral Act Amendment Bill of 2018 for di third time. |
Botox party — na party wey e be say dem dey give Botox injections to pesin wey wan make anywia for im body 'fine'. |
Di disability bill don dey di National Assembly for 18 years since 1999 wen lawmakers first propose am during di Olusegun Obasanjo administration. |
Although, e no dey clear if madam Owoodun na di same 'Biliki' wey di social media tori name, or not. |
Who be di Nigerian wey sidon inside Google? |
Inside dat same tweet, im say "Dem try to fly in with 2 doctors to 51/50 me," Anoda line for di tweet say, "Dis my lady tweet of di night... Kris Jong-Un." |
Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Court bin don adjourn di case before sake of Metuh sickness Federal High Court for Abuja, Nigeria bin earlier declare di former Peoples Democratic Party tok-tok pesin Olisa Metuh guilty of money laundering. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For April, TV Network Fox confirm say dem don renew Empire to run for di sixth season and di studio bin don "negotiate di extension to Jussie Smollett option for season six," say no immediate plan dey "for dem to bring back Jamal". |
Kogi State news: 'We no dey aware of any Covid-19 case' Dooshima Abu , Abuja 28 May 2020 Wia dis foto come from, Yahaya Bello Few hours afta Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) announce say Kogi State for di north central region don record COVID-19 infection case, di state goment don react say dem no dey aware of di case. |
For di meeting, di ministers and CBN Governor inform di President of di condition wey di economy dey. |
Ivory Coast: Seydou Doumbia go dey out for two months |
Deontay Wilder don repeat say im wan kill pesin for boxing ring Anthony Joshua don gree say im dey beg to fight Deontay Wilder Deontay Wilder wan punch Anthony Joshua But Wilder finish di fight later as im land one beta right punch, wey almost comot Breazeale head. |
Di PDP tok-tok pesin add say Nigeria don reach conclusion say Buhari no go fit rescue dem. |
Palava tight for court as two side no gree for de goment lawyer and for witness dem. |
"I find my measurement, I see di shot and I take am na wetin Wilder, 34 tok. |
E no dey clear wia dem find di suspicious packages. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian pastor dem kill for China make gofment frown face15th August 2019 Tiananmen Square: Africa kontris wey take protest wey resemble wetin for 1989 China to change tins4th June 2019 Video, Kano State don get Chinese chief25th April 2019 China dey plan to stop dia citizens make dem no do expensive wedding3rd December 2018 Video, Wetin China leader Xi Jinping dey think?25th October 2017 Video, Odion Ighalo: Life for China6th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kwankwaso also get 'political youth' wey dey work for am at 61 years if you compare wit oga Buhari 74 years plus, according to di PDP national chairman media adviser. |
AFOTY 2018 nominee Kalidou Koulibaly: I fit be one of di best defenders for world |
Dis dia latest report show say dis na 50% increase and e high pass as e don dey for di last 10 years. |
And your warrior spirit lives on through your son. |
Wia dis foto come from, Juventus FC Twitter Wetin we call dis foto, Di Juventus players celebrat for dia dressing room afta dia comeback Rio Ferdinand, wey be Ronaldo team-mate during their time together for Manchester United, tell BT Sport say: "Cristiano na living football god and wetin im dey do na ogbonge tin. |
Mbororo women na pastoralists Fulani dem weh deh dey for all side for Cameroon. |
Wia dis foto come from, @lfc Wia dis foto come from, @robbiesavage8 BakaOmubo: Robertson market (wey Liverpool buy as player) na im make sense pass for dis century. |
Dis na wetin we know - Ese Oruru kidnap: Yunusa Dahiru wey suppose dey serve 26 years for prison don dey released? |
Na on Wednesday di lawmakers honour Onyema say na ogbonge tin im do. |
E start for Cambodia but e don spread go parts of Thailand, Laos and now e don land for southern Vietnam. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 During di period of isolation, oga El-Rufai continue to tweet update about im condition and even do online meeting with some oga dem for im goment. |
According to di regulation 33(6): "Dem no go sack female worker because she get belle but make she don serve di first three years." |
Wia dis foto come from, AMAA/Twitter Wetin we call dis foto, Paul, 'Rudeboy' Okoye perform im song, 'bank alert' for di event But Nigeria no cari last, at all, apart from di four major acting awards wey dem cari, ogbonge Nigeria feemaker Jadesola Osiberu shine wella. |
Skip Twitter post, 1 Our beautiful, courageous Rachael died peacefully this morning surrounded by her close family. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Etienne Eto'o say e bi na big blow for know say dis decree go komot dem for World Cup, and wit de five Europe players encourage we selves and we don turn new page for life, Eto'o e pikin tok. |
Bosco Ntaganda, wey im nickname na "Terminator", don chop conviction of murder, rape and recruiting child soldiers by ICC judges on Monday. |
Birmingham Crown Court bin find both of dem guilty for January. |
Noraml family dem gats to talk about sex matter, masturbation, all di things wey di body dey do and even as e dey affect person for mind, and make shame no dey.' |
E say deh go take measures for give more pawa for local communities for manage dia affairs and promote bilingualism and multiculturalism, continue dialogue wit pipo weh deh get good will for bring back peace. |
But dem blame de growth of illegal Chinese operations partly on local people who dey partner plus them. |
Manchester United show Lampard say im dey learn work Chelsea confam club legend Lampard as dia new boss Maurizio Sarri don comot Chelsea Di game tough against Liverpool wey be good team dem get extra time to recover after dia weekend match. |
Well, e depend on how you like your roasted plantain Another thing we de for inside dis tori Image gallery, #EatDrinkFestival: Food matter dey happen for Lagos26th December 2017 0:50 Video, Boli na Nigerian food wey people like to chop as e dey quench hunger quick quick, 0,5024th February 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
See di 13-year-old girl wey dey cry blood |
Bill to restrict goment officials pikin to go only public school don die natural death On Sunday di two rappers perform togeda inside one show. |
Wia dis foto come from, AFP Martin na humble guyman wey resemble pesin wey no like wahala and im still dey sell shoe. |
Wia dis foto come from, Marco Longari/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, For August, IEBC announce say Kenyatta win presidential election with over 50% vote Kenyatta say wetin court dey try talk be say di millions of people wey vote for di election no matter. |
Another thing we de for inside dis tori Makoko: Police say two pipo die as dem wan use force comot dem for Lagos16th May 2018 Video, Makoko: Di Lagos community wey dey float ontop wata20th December 2018 Na cloth I dey use do sanitary pad - secondary school girl30th May 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump don launch im 2020 re-election campaign, see three tins you suppose know di 'KAG' campaign19th June 2019 President Trump don start campaign for 2020 election28th February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
She tok say her compliment about Neo na innocent compliment. |
Some of di rules na say you must to attend evri school function (weda na class or chapel service) fifteen minutes before di event start, di dress code wey be say na only corporate you fit wear go class, and even di number of classes you must to attend to fit write exams (75% attendance for di whole school). |
Wia dis foto come from, AFP For Tunisia, di mood dey very different on Tuesday, as mourners dey attend di burial of fashion designer Azzedine Alaia, wey die at di age of 77... Wia dis foto come from, AFP Tunisian President Beji Caid Essebsi dey among di high-profile mourners wey pray for her, as dem bury her for cemetery inside di capital Tunis. |
"Deh go discuss humanitarian crisis and even if no informate go komot, e mean say de world don di hear craiy for pipo for southern Cameroon", Agbor Balla tok. |
Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel hydroxychloroquine video: Trump defend Houston doctor wey Facebook take down her post say she advocate di drug for coronavirus29th July 2020 David Mabumba video: Zambian education minister viral sex video make am chop sack from President Edgar Lungu30th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
But wait o...before you update, prepare enough internet data because e fit chop am small. |
Another thing we de for inside dis tori Ebola virus: Nigeria reply to WHO declaration as international emergency18th July 2019 Ebola drugs show ‘90% survival rate’ inside breakthrough trial13th August 2019 Ebola virus: Pastors wey go lay hands on pipo to heal dem don catch15th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Africans filmmakers don carry top awards for di Venice Film Festival wey just finish for Italy. |
Di song, Grind Day Remix wey comot on Wednesday and feature Sarkodie and Medikal, don already gather pass 30,000 views. |
Some tori pipo dey report say na 30 pipo die but DSP Ajayi say na 17 pipo police know say don die for di attack. |
Senator Ademola Adeleke dey also face case on top say charge say e use 'oluwole' alias fake WAEC certicate enta university. |
Google sef dey don use dia Doodle to mark di occasion for dia home page. |
Another thing we de for inside dis tori Made in Cameroon drone don land to helep for farm work5th February 2018 Elvis Ndansi Nukam "Ma heart sweet me sotei as deh select me as Obama scholar"10th July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Soja wey kill ova 20 pipo for Thailand don die Thai king don make im bodyguard queen Sineenat na di first royal consort for almost 100 years for Thailand, for wia di name mean woman wey be partner in addition to di king wife. |
She say: "Our teams of sabi pipo and di authorities dey torchligh wetin happun and we go give our full cooperation make e go well. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Coronavirus - Virus: How China town for Lagos dey reason Covid-19 disease11th February 2020 Coronavirus: WHO don declare am world emergency, see how Ghana, Cameroon, Nigeria dey fight dis respiratory sickness wey no get cure from dia domot30th January 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Coronavirus: Important tins Nigeria dey do to fight di disease30th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Wia dis foto come from, Christof Koepsel Wetin we call dis foto, Nigeria Super Falcons new head coach, Thomas Dennerby Which way forward on top harassment? |
Wetin we call dis foto, Some people still say some of her work dey make fishermen dey suffer So she decide to start to dey bomb any boat wey dem get in front of camera and tori people de,. |
"E good to regulate sex work "- Human Rights Lawyer 22 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images People still dey react to di tori say South Africa wan remove sex work comot from list of criminal offence. |
Another thing we de for inside dis tori "I no be prostitute, na condom I dey teach"- Suspect wey Hisbah gbab for Kano6th December 2018 Virginity: Wen be right age to lose am?15th January 2019 Ghana aphrodisiacs: 'Long journey, stone, commando plus oda herbal sex drugs fit give you infections7th September 2018 'Condom no go solve world over-population mata'11th July 2018 Man don sue company for condom wey burst as e dey use am4th July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?33 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Ituen bin file suit for di Federal High Court for Uyo to stop di Speaker Rt. |
Im become house hold name for di movie industry for Nigeria afta im play di lead role of Okonkwo for NTA adaptation of Chinua Achebe bestselling novel, Things Fall Apart. |
"Di ones wey come in for 20012, we give dem N300billion. |
"We don send police men go dia to stop di gbege, police don restore normalcy and so far no political activities dey go on for dia" Odiko Macdon, di police PPRO tok say di informate dem get about wetin happun be say "one of di lawmakers wey bin defect from one party to anoda party, e get one court ruling wey declare im seat vacant den im don appeal di mata and wetin dey happun now na because higher court ruling for dis mata go land later today and so supporters from both sides na im dey cause dis palava. |
End of Facebook post, 1 West African neighbour, Ghana, dey wonder what else Nigerians go fit do well sake of dem no dey fit cook jollof, elections too dem no fit hold am. |
Wen I be 49, with di kain face I get, tins dey happun." |
Sierra Leone Mudslide: Mass Burial For Hundreds wey Die |
Burna Boy African Giant album dey totori pipo Wetin you need to know about 'My Oasis', Sam Smith collabo with Burna Boy Skip Twitter post, 1 Twice As Tall Out Now!!!!!!! |
Ernest Asuzu, Prince James Uche and Ngozi Nwosu na just some of di actors wey don sick wella and need Nigerians to helep dem. |
Health authorities say dis colloidal silver no dey like iron or zinc, no be metal wey get any function for di human body. |
Dis no be di first time wey fire dey destroy shops for di market, for 2015 anoda fire happun wey destroy 14 shops and millions of naira worth of goods. |
Nigeria, DR Congo, Ethiopia and Angola get di highest number of pickin death for di world, wey never reach five years from pneumonia. |
E add say before dem burn your house dem go ask you make you comot. |
#PrayForNigeria: Nigerians dey vex for dia leaders for social Media 30 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, #PrayerForNigeria dey trend for twitter. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.