text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Human rights situation for Cameroon na helele - UNCHR11th September 2018 Cameroon: 'Kondengui prison flop seka Anglophone crisis' - Lawyer11th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria police recruitment 2020: See di screening locations for candidates wey come from Lagos, Rivers State22nd August 2020 Nigeria army recruitment 2020: How to apply for DSSC, SSC ontop di employment portal of di force19th August 2020 Nigeria Police recruitment 2020: NPF on how many recruits dem wan employ from www.policerecruitment.gov.ng - See wetin go determine your employment if you don submit your form15th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
I already sent Tacha management money before she was out and I never posted it.... |
People don try to comot sugar from dia food, but Ellen talk say "no way you go fit comot sugar from food pata-pata." |
Di fight go happun from 8:30 PM Nigerian Time on Saturday. |
YEARS TO BURN Calexico And Iron & Wine WHO ARE YOU NOW Madison Cunningham OKLAHOMA Keb' Mo' TALES OF AMERICA J.S. |
Royal wedding: Prince Harry tell im brother William to be e best man |
Di Gunners still dey Unbeaten but Unai Emery no happy with di result Nigeria international player Alex Iwobi fine play with im teammate Nacho Monreal create chance for Henrikh Mkhitaryan to equalise for di Gunner but Southampton no allow dem rest as Ings score again before halftime. |
See di full list of nominees for di 2020 Golden Globes Angelique Kidjo, Davido dey among celebrities Apple Music dey celebrate dis May - See di list of celebs For September 2019, di award-winning rapper wey dey married to Kenneth Petty bin announce say she dey retire from music to start her family. |
Afta dem hear from di witness, Justice Dimgba adjourn di case go 4 October 2019. |
Di agency tok say sound science na di sole basis for safe and effective traditional therapies. |
Super Eagles: See foto dem of di Nigeria World Cup jersey wey everybodi dey talk about |
Mamfe town for south-west region of Cameroon dey quiet now after shoot-shoot bin happen dis morning for di area. |
Meanwhile di seven pipo wey di shooter wounjure still dey Aminu Kano Hospital wia dem dey receive treatment. |
Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively |
that's one strong and dedicated student/parent. |
Di Catalan government say 43% of people vote for di referendum and na 90% of dem say YES for independence. |
Afta six months for Christmas Island, dem move me go Manus Island for January 2014. |
Wetin we call dis foto, Pipo bin doubt weda goment dey pay di money sef Many pipo including di main opposition People's Democratic Party don tok before say di whole tin na wayo, say goment no dey pay di money. |
I repeat it’s praise and ka3na ....! |
Pizza Hut say dem no get choice but to restructure sake of say dem no expect say dem go fully recover until 2021. |
Just now Chi say, "If ah get de moni ah di check for make helicopter or some tin weh e go fit waka for land and den also fly for sky". |
CHAN 2018: Super Eagles dey prepare |
And sometimes she helped us just forget about everything else and dance. |
Another thing we de for inside dis tori Video, NYSC: Try find love during your service year - Corpers wey marry14th February 2020 Video, Wetin make me fall in love with Isa - American woman27th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
As e happun, na coup Obiang imsef take comot im own Uncle for power in 1979 and im don dey rule since dat time. |
Initial informate weh BBC get na say dem kidnap de pikin dem for Lord's Bilingual college for Kumba, some kilometres from Buea. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, BFU president Borislav Mihaylov (left) play 102 matches for di Bulgaria national team Earlier on Tuesday, di Bulgaria prime minister "strongly condemn" di behaviour of di fans and ask Mihalov to resign "immediately". |
She appreciate dem for di way dem bring her up and wetin dem contribute to make her di woman she be. |
Di Presido tok dis one for meeting wit members of Christian Association of Nigeria (CAN). |
Another thing we de for inside dis tori Dance video: 'Pipo dey ask me funny kwesion because I be man wey dey dance wit heels'21st November 2018 Why dem dey thief deadi bodi for Kano cemetery21st November 2018 Ganduje video: ''I no dey shake as my court battle versus Kano state govnor go soon start'' -Jaafar16th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ifeoma family suspect rape inside cell, SARS claim cocaine overdose kill her - See wetin we sabi Edo election na proof say ‘Godfatherism’ dey end for Nigeria? |
Nigeria don qualify for AFCON 2019 Di contenders Juventus centre-back Benatia, 31, win im fourth straight league title dis year - two wit Bayern Munich and two wit Juve, and im also captain Morocco World Cup dis year. |
August reveal say Jada leave her husband to sleep wit am just to pay am back for wetin im do, He describe Jada as pesin wey dey cold-hearted for doing dat kain tin. |
Some of dem even dey claim dey say na road safety pesin help dem arrange di license. |
- UN21st November 2017 UN say Burundi na di saddest kontri for di whole world14th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"My husband snap di photo on di day of di protests and put am for im social media. |
For di videos of di incident, dis na wen Oga Floyd no talk again, as bystanders dey beg di officers to check im pulse. |
Ghana decide say dem go allow private sector participation for de power sector afta de kontri suffer massive power crisis 'dumsor' four years ago which affect de Ghanaian economy. |
- UN21st November 2017 Burundi don give unmarried couples till end of 2017 to marry6th November 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For 1961, Albert Sabin lead di oral polio vaccine wey dem don dey use for most national immunisation programmes around di world. |
Comfort say e pass three months before she even see any hospital where she fit do test. |
or wait first, e possible for dat kain tin to happun? |
Di 314 returnees wey take off from Johannesburg around 3:00 pm arrive for di Murtala Muhammed International Airport around 7:20 pm. |
As e be so, dis na di confam list of those wey INEC don announce as winners. |
Another thing we de for inside dis tori Ahmed Hussein-Suale: Gunmen kill Anas Aremeyaw Anas crew member for Ghana17th January 2019 Ahmed Hussein-Suale killing : Ghana Minority call on law enforcement make dem arrest Kennedy Agyepong now-now21st January 2019 Ghana Police dey search artists who fit do composite sketch of Hussein-Suale killers8th February 2019 Ahmed Hussein-Suale: I no dey trust Ghana Police say dem fit find killers – Ken Agyepong30th January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?34 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Wia dis foto come from, Margaret Onah Wetin we call dis foto, Margaret Onah believe say Alternative Rite of Passage fit work for Nigeria. |
Delta Airline plane fire: AIB don detain di Aircraft crew Five people don wound for plane emergency landing for Lagos Di robbers bin don open di cargo door for di CRJ aircraft, tear di cargo-hold wia bags dem dey, come try to thief passengers bags. |
Tori be say di 41 year old football legend catch pneumonia for di island and dem rush am go hospital. |
Facebook don also announce say dem go launch tool wey go stop apps and businesses dem to no dey share dia informate with di social media site. |
Im say those wey dey plan am, "e fit be di last illegal thing wey dem go do." |
Thailand bin bring di British diver dem wey sight dem early last week. |
Former prisoner go model Kim Kardashian underwear Wetin Nigerians dey tok about Beyonce 'Black is King' new album Di Notting Hill Carnival bin start for 1966 for west London as way to bring cultures togeda through arts and Caribbean bands. |
Wike promise N200m to family of lecturer wey die from election day shooting for Rivers16th March 2019 Nigeria Elections 2019: How gunmen kill soldiers for Abonnema, Rivers State4th March 2019 Port Harcourt Nigeria: Cult killings don happun again for Pitakwa22nd November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
1/3— Min of Youth& Sports (@NigeriaFMYS) October 3, 2020 End of Twitter post, 1 #EndSARS, #SarsBrutality and oda hashtags like am na how those wey believe say di armed robbery division don too overdo, and why dem want make federal goment close am down. |
E don reach two times now wey im don fight for dis position and im no win. |
Pierre-Emerick Aubameyang: Gabon star don almost complete Arsenal deal |
Another thing we de for inside dis tori Hydroxychloroquine side effects: All you need to know about di drug Trump say im dey take to prevent coronavirus19th May 2020 Madagascar coronavirus cure - Wetin you need to know about di drink15th May 2020 1:00 Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?, 1,001st May 2020 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Di TPLF never tok pim ontop di mata. |
Wetin we call dis foto, Tiwa perform for di show Another thing we de for inside dis tori Priyanka Chopra and Nick Jonas don marry1st December 2018 MBGN 2018: Miss Imo don win di most beautiful girl for Nigeria22nd September 2018 Yoweri Museveni: Na natural hair make you African model?20th December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Parents don release 105 names24th February 2018 Dapchi Girls: Federal government don send ministers go Yobe State25th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E no do well for box office and get one single Oscar nomination - for sound mixing. |
Madam Abike say although di accuse no mean say dem dey guilty but dem dey hope say United state give all of dem fair and sharp-sharp trial. |
Seun Kuti don gbab 2019 Grammys nomination Kuti also tok say im dey celebrate new year sha. |
AV1 na di first 'tele-presence' robot wey dem make for children and young adult wey get long-term sickness. |
Pentecostal churches wey dey sell dis "miracle cure" popular well well for Uganda, but nobody dey investigate dem. |
Although e no clear why she resign, for her time as press secretary, accusations bin dey say she bin dey lie to reporters. |
Dem tradition dey force women to do circumcision and by-force marriage. |
Sokoto Doctor dey face fire say im ‘rape’ im patient Kenya hospital: Mothers wey just born fit be rape victim For di poem, im say: "She fit no ever forgive, or even forget." |
Sirleaf don win plenty award including Nobel Peace prize. |
A President has as much power to suspend a CJN as I do. |
Leah Sharibu mama cry, beg Buhari to fulfil im promise to free her pikin Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her "Concerning di rumours wey dey go round, I think all of dem na lies. |
He was a talented young person with a great future ahead of him. |
But di big problem wey him and any other person wey wan start breast milk bank for place like Nigeria go get, na di society wey no get correct knowledge about breast milk and di trust wey dem no get for organisation and government say dem no go do mago-mago. |
Im say di U.S. Treasury Department go get di power to sanction foreign banks wey dey do any waka wey concern trade with North Korea. |
Plenti epilepsy dey and e depend for how deh di manifest, and how deh fit treat'am weh e need treatment wit collaboration for traditional healers and community, de Neurologists add. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Beyonce papa manage her solo career till 2011 E divorce Beyonce and Solange mama Tina for 2011 come born two more pikin with im second wife Gena afta that. |
Di patterns no dey be di same for everybody. |
As tins be so, if Ozo get one more strike im go chop disqualification like Erica from BBNaija Lockdown House. |
Tobi's fans needs to work harder on votes. |
Mr Puigdemont bin get final deadline to stop to find Independence from Spain go end by 10:00 (wey be 08:00 GMT) today. |
Emmanuel Onwubiko explain say e don reach for INEC to fully change to e-voting so pipo no go fit steal vote for di 2019 election. |
Bobrisky put leg for trouser with pesin wey bash im car |
Di rapper say she make di choices wey she do for dat time because she get very limited options. |
"Wetin di pipo tok na true, lack of fencing, security and lights na im make bad pipo dey take advantage but we don write report send to goment and wey dey hope say any moment from now dem go begin act on am." |
Wia dis foto come from, @HQNigerianArmy - Twitter Wetin we call dis foto, Nigeria Army announce dis January say dem don clear Sambisa forest chase Boko Haram comot Dose wey run comot, want go hide enter separate communities to form like say dem follow, den carry out attack there, na wetin Army announce on top twitter late Saturday night. |
resido Buhari don sign di 'Not too young to run' bill into law 31 May 2018 Wia dis foto come from, NIGERIA PRESIDENCY Nigeria President Muhammadu Buhari for inside one ceremony wey happun for State House, Abuja, don sign di 'Not too young to run' bill into law. |
"Na our country and future dey important, and we no go let one military man interfere with di leader of di party president of dis country wey people vote for," im tell tori people on Tuesday. |
Women victory for Cameroon men tradition Di richest women for world For school, I dey tok well well and I dey address di class wen dem line up for lessons. |
For de UDC case, court reject am for seka say de petition no fit justify de accusations dem even as deh accept de petition for seka de kain person weh e file de case. |
Wia dis foto come from, Facebook But now for di Red Table show wey Jada Pinkett Smith bin dey host, she don admit say true-true she bin get affair with singer August Alsina while her marriage to American actor Will Smith bin dey shake. |
The tragedy of the cholera be say e dey easy to treat, but e dey kill if person no treat am fast. |
Na dis one make President Macron talk for di summit say dem don decide to improve security and intelligence service wey go help scatter "di human trafficking network." |
Marriage Certificate: How to find if your own na 'fake' |
Me wey don get sleepless nights to resolve di issue for Edo state. |
She say di challenge spread reach everywhere. |
Kalu na member of President Muhammadu Buhari's All Progressives Congress and na chief whip for di federal parliament upper house. |
E say "Shiites belief be say if you no follow dem, you be infidel (non-believer) and dem fit kill di pesin." |
Dis year, dem dey Group F wit Benin, Cameroon and Guinea Bissau. |
Another thing we de for inside dis tori Malawi election: Albino killings, di president fake death and five more tins Seven million Malawians don register for Tuesday election - here be seven things about di poll.21st May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.