text
stringlengths
21
14k
Cameroon: How Christmas go be for Bamenda Only government work pipo, uniform pipo and odas weh deh get authorisation plus including ambulance go fit dey outside after 8:00pm.
Another thing we de for inside dis tori Khachaturyan sisters wey kill papa wey abuse dem touch Russian pipo heart22nd August 2019 Ghana's 100-year-old imam who went to church12th May 2019 FaceApp challenge: Tonto Dike, Ali Baba, Jonas Brothers, Ludacris, oda celeb dey post old age look17th July 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Goment new law - Brunei gay sex: Homos, supes go die by stoning - Goment new law 3 April 2019 Wia dis foto come from, Per-Anders Pettersson Strong Islamic law wey Brunei introduce on Wednesday for anybodi wey do gay sex and adultery to face death by stoning as punishment, na im don spark international reaction and condemnation from members of LGBT community .
Inside de videos for social media, deh di sing, 'Paul Biya must Go'.
Di officials say dem dey do re-enrolment as di first one wey dem do, some pipo no dey inside.
Many of us dey do community work like youth gatherings where we go take time to follow ourselves yarn about culture and tradition.
However, dem say dem go exclude pipo wey dey apply for diplomatic and official visa, but pipo wey dey go di kontri to work or to study go obey di new rules.
3/4— Reema Bandar Al-Saud (@rbalsaud) August 2, 2019 End of Twitter post, 3 Some conservatives for di kontri no too dey happy about di changes, One woman tell Reuters news agency say: "Imagine if your girls grow up and leave you and no return back, you go dey happy?"
ash-for-seat probe: Ghana Committee chop 'suliya' as expats dawg sitting 16 January 2018 Wia dis foto come from, Joseph Opoku Gakpo Wetin we call dis foto, Lawyer Charles W. Zwennes den Ashim Morton President of the Millennium Excellence Foundation as de, appear before committee yestee Today den di dawgment be more for parliament as di five-member committee chop clean 'suliya' after di expats dawg demma sitting, committee members make wild dey want fire killer questions, dem no know say di expats finish dem long time.
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: 'We no get land for cattle colony' - Gov Ortom16th January 2018 Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Benue Killings: 'We need action from government'10th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di four priests na, Rev Fathers.
Make we see some of di cities wey dey di list.
Tori be say di world still get long road to make women and men dey equal for literacy matter.
Some data show say na about 300 to 400 snakebites for 100,000 pipo for Cameroon and six percent of de pipo di die, Dr NKwescheu add.
Mimi say e surprise as deh handcuff e, for de office and about five gendarme all with dis guns inside dia pick-up, deh take e straight for New Bell Prison.
Infact sef, gaming don popular for di site sotey dem don even get one category specially for am.
Some of dis ones say dem want make di new government reduce school fees, others complain say tax wey dem dey pay dey very high and dem want am to reduce.
Di mayor say e dey shameful say "di neo-Nazi cowards" don show face again for di statue of Confederate general Robert E. Lee.
De president insist say e di send peace message for pipo weh deh di fight for join disarmament commission as deh no get any tin for fear.
How 38 Reps, 15 Senators dump APC party Rabiu Kwankwaso, Dino Melaye and 13 oda APC Senators don cross enta PDP E say di party don strengthen im internal democracy to ensure say di umbrella accept everybody so dat dem go deliver dividends of democracy to ordinary Nigerians.
World Cup 2018: Nigeria vs Argentina World Cup 2018: Four times Argentina don do Nigeria strong tin For dia Group D wey di table dey for up, Croatia dey lead with six points, Nigeria dey second with three points, Iceland dey third with one point and Argentina dey for last with one point.
'Facebook marriage' for Kano vex police Shooter attack pipo for Kano horse race Super Stars wey dey play for Division two for Kano FA league buy Salisu Iriyos from Aston Villa Gano for N5000, wey be £10.86.
Hospitals for all ova di world dey only test for gene variants wey connect to breast cancer.
Another thing we de for inside dis tori Paul Chouta: Cameroon Journalist go remain for Kondengui prison as court adjourn case9th July 2019 Awah Thomas: Cameroon journalist for prison finally go hospital18th September 2018 Mimi Mefo: Goment don free Cameroon journalist weh deh lock10th November 2018 Somb Lingom: Di blind journalist weh no let im condition stop am8th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Source: NOIPolls Another thing we de for inside dis tori Sagamu: Remo kingdom boil sake of protest against 'SARS hand inside death of Tiyamiyu Kazeem', Police IG order investigate24th February 2020 International Condom day: Only 34% of Nigerians dey use protection13th February 2020 Police brutality: How policeman shot dead computer science graduate for Kano5th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal21 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Sowore and im co-defendant Bakare still dey DSS hand afta Justice Ijeoma Ojukwu of di Federal High Court for Abuja, sign warrant make dem release dem on Wednesday.
Since 2016, fighting di go on for Anglophone regions as some pipo wan break form dia own kontri.
Another thing we de for inside dis tori Erica and Kidd video: BBNaija 2020 housemates 'entanglement' for di season five lockdown house3rd August 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates names: Dorathy Bachor Instagram page 'blow' just afta BBNaija show launch20th July 2020 BBNaija strikes: Erica, Kiddwaya, Ozo and Tolanibaj collect warning from Big Brother - See di reason why23rd August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Exercise na di way for now Prof Qi say na all about how to reduce belle fat, so dat di ratio of belle to leg go dey beta.
Wetin we call dis foto, Make e for no loss, Mama Amina no be INEC official but you fit call am stakeholder, she don dey sell for INEC office for Kano State since 1983, di best period for her na election time wen INEC office dey full well-well.
Wetin happun between Erica and Laycon Wia dis foto come from, BBNaija E first appear say Erica dey vex before di Saturday party end.
Another thing we de for inside dis tori Domestic Violence: How Nigeria police gbab man wey lock im wives inside house, cut dia hairs, begin 'torture' dem Di wives tok say: "E use chains lock dia hands and feet, dem dey piss and poopoo for di same spot, put pepper for dia private part to prevent menses from coming.
He tok say: 'to do mago mago to keep power dey abusive and this one go yamayama the oath of office wey im swear.
Skip Twitter post, 1 The Secretary-General welcomes the announcement made today on the launch of a national dialogue process in Cameroon.
As e be so, every body plus we for BBC Pidgin Live page dey wait for di bros wey be di collation officer of Orhionmwon LGA.
For hospitals, na different kain masks dey do and dem get different grades of protection.
Save di Children talk say African countries wey dey do dis illegal marriage well-well na Niger, Central African Republic and Chad.
Another thing we de for inside dis tori Popular jazz musician Hugh Maseleka don die23rd January 2018 Kofi Annan: 4 tins wey connect di late UN oga to Nigeria21st August 2018 Country Classic Singer Don Williams don die9th September 2017 Ras Kimono: Nigeria reggae star don die10th June 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers35 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
De group make de remark after dia crisis watch, as dey shine eye for de security situation put die pipo dem and all thing weh e pass for de two regions dem for book for February 2018.
uhari - Gaddafi bring herdsmen palava come Nigeria - Buhari 12 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images President Muhammadu Buhari don talk say na di late Libya leader Muammar Gaddafi train and buy weapons for herdsmen, wey don kill and attack hundreds of pipo all over Nigeria.
Kylie Jenner na di youngest billionaire for di world 5 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kylie Jenner na di youngest self-made billionaire of all time Reality TV star and make up guru Kylie Jenner don become di world youngest self-made billionaire, according to Forbes billionaires' list.
France 2019 FIFA Women's World Cup: Cameroon coach Alain Djeumfa say e wan do beta dan 2015 14 May 2019 Wetin we call dis foto, Cameroon Women's National team players; Di Lioness Cameroon Women's National team coach, Alain Djeumfa say e dream na for komot for group stage for World Cup pass knock-out stage for Women's World Cup for France.
pic.twitter.com/uVjmR0KQgH— Beril Bulat (@berilbulat) January 12, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Social media fit destroy di way society dey work - Former Facebook oga13th December 2017 Facebook wan train 50,000 youths for Nigeria23rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Human Rights Day: ''Goment for Nigeria dey protect Military and Boko Haram wey don do human rights abuse''
Wia dis foto come from, Elliot Ugochukwu-Ukoh Di movement dey operate for some states for south-east Nigeria, wey get mainly people from di Igbo ethnic group.
Im get four children from di union between him and Rita but di two of dem later divorce.
8 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Khabib Nurmagomedov use choke finish Conor McGregor Di fight wey Khabib Nurmagomedov and Conor McGregor fight for Las Vegas on Saturday 6 October neva finish.
Between 1988 and 1990, e become Editor wit di New Africa Holdings Limited Kaduna, (publishers of Democrat Newspapers).
We should channel the same energy we've used in replying him to do something better for ourselves.
Angola go vote for new President today Angola: Election don enter day 2 Angola: Activist wan close mark vote counting For December, court for Angola order dem to seize her assets and bank accounts, and dat of her husband Sindika Dokolo and associate Mario Leite da Silva.
Police on Saturday arrest opposition protesters wey dey protest against di re-election of president Paul Biya for Douala, Cameroon.
Cases wey be like Abdullah tori no dey common at all.
Africa is not a lab and we are not Guinea pigs!
Nigeria Police and lawyer confam say to do kerewa inside your car no be crime
Before, deh no bi mind but now deh go shine eye Nsimi tok.
Im also declare state of emergency for three months, and say curfew go last for one month.
End of Facebook post, 1 Erik Brown Dis man from Canada na technical diving instructor from Vancouver.
Let the man work what he will and hope for long-lasting projects, mbok.#Lagos— AraloluwaFEYIDA (@_feyida) January 30, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Dear Lagosians, Ambode has been denied a second term.
Im start to do wrestling for im second year for Bowie High School for Arlington, Texas and im wrestling record for high school stand as 53-3.
Chelsea striker Morata go follow fans watch am from house afta Spanish coach Julen Lopetegui no look im side.
Im son, Kim Jong-il follow become leader after im papa die.
Iheoma Obidi, anoda sex toy seller tok say most pipo wey dey buy from her dey come from Abuja, Enugu and Lagos.
E also throway salute give di Chairmo of Air Peace Airlines, Allen Onyeama, wey help comot Nigerians from South Africa afta dem face xenophobic attack for di kontri.
University don ban use of Mr, Ms and Mrs Nigeria amputee girl 'no wan stop to dey smile' Chinese Yuan beta pass American Dollar?
rian senators don get dia own passport office 29 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria Senate President, Bukola Saraki, say im hope say immgration service understand say Nigerians dey suffer well-well when dem want collect dia passport "Dis new passport office go make am easy for members of di National Assembly to get dia passport or renew am.
During dat time, HIV/AIDS no dey look anybodi eye as e dey kill people anyhow.
While Justice A. T Mohammed sentence two of dem wit option of fine, di oda 13 chop fines of one hundred thousand naira.
"Di Commissioner say no problem as di family don finally come e good but anyhow e be, Goment must look into di mata."
Vice President Mahamudu Bawumia launch de app alongside virtual concert yestee, April 12, 2020.
Pollsters get some problems for 2016 - wey be failure to properly represent voters without college degree - meaning say dem no spot Mr Trump advantage for some key battleground states until late in di race, if at all.
But no be true, na google make mistake.
Oga Enwonwu also tell di women say police don make some arrests concerning dis mata and say investigation still dey go on.
Tight security dey outside of di prison with plenty police and paramilitary dey to maintain law and order.
Wetin we call dis foto, Boko Haram take old pipo for village cover diasef as dem dey fight military pipo Joshua Samaila say to settle di wahala make di pipo go back no be easy sometin because bad belle don plenti as pipo wey know di ones wey point hand give boko haram, betray dem say dis one na Christian make dem kill dem destroy dia house, so dat kain palava dey wey go need beta settlement.
But for 2015, e bin increase again to 40%.
Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her 700,000 youths go conduct 2019 election "My wife confuse wen she hear our pikin voice because she dey hear voice, she no see her pikin.
Another thing we de for inside dis tori Make una no insult Putin - Donald Trump11th November 2017 Russia Putin: Kremlin dey accuse US say dem dey put hand for dia election29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 WBA, IBF heavyweight titles: Anthony Joshua win Carlos Takam29th October 2017 Anthony Joshua no mind fight Karate style21st August 2017 Boxing: Anthony Joshua dey eye two more titles after im beat Takam30th October 2017 Anthony Joshua chop accolade, collect OBE award from Prince Charles of England20th December 2018 Anthony Joshua: Di one tin wey remain for am1st April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Both of dem dey inside police custody while search dey continue for third suspect who dey on the run.
Small time, millions go dey road di same time," na wetin she talk.
But judge say INEC decision dey against di law becos, "once dem don declare under section 68 of di Electoral Act, INEC no get any authority at all to hold di certificate of return.
find out say di minority leader and minority whip of di house, Hon Rabi'u Saleh Gwarzo and Hon Babangida Yusuf Sulaiman challenge di way dem wan create four emirates.
Medical pipo Lancet conduct di study wey involve 96,000 coronavirus patients, and dem give nearly 15,000 of dem hydroxychloroquine or chloroquine.
Manchester City 6 - 0 Chelsea: 'Sorry ball'?
You fit also watch dis video Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria 'digital Imam' wey dey preach for lockdown Another thing we de for inside dis tori Ramadan: How to observe di holy month fasting inside coronavirus lockdown Dis year tins go dey different sake of di coronavirus pandemic wey don make plenti kontris dey lockdowns.24th April 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Wladimir Klitschko knockout for fifth round for November 2015.
Local rice wey fresh well-well and wey get better inside go start to dey show for plate."
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, For Nigeria, four years don waka for Chibok girls kidnap14th April 2018 Nigeria: Gunmen kidnap former Minister for farm23rd August 2017 Video, Chibok Girls: #BringBackOurGirls Mark 2000 days of kidnap of Chibok girls5th October 2019 Mikel Obi hear say dem kidnap im papa four hours before Nigeria play Argentina3rd July 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem also dey G5 force wey France dey support to protect di border dem for di Sahel region and dey dey part of UN peacekeeping mission in Mali.
No be only wild animals dey dis reserve, di Wikki warm spring dey dis place too.
Na di goal save Real wey go carry dem enter di semi- final.
Brenda Owen wey come buy rice dey sell restaurant also complain say e dey affect dia market as a cup of rice now na 120 naira.
Even though di nomination no how no how for be oga Biden afta Bernie Sanders withdraw for April.
Di UN refugee agency for Italy bin ask those wey e concern to "sharp sharp allow migrants and refugees wey dey di Aquarius to land safely and quickly".
WHO: Nine out of 10 pipo dey breath bad air 2 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images World Health Organization (WHO) say 90% of di world population dey breath high level polluted air.
Meanwhile, na early dis month, na im she become di only African woman wey dem name for di Forbes' list of di World 100 Most Poerful Women.
Ethiopia don ban adoption from oversea Wetin make Paris ban cars for one day?
He report say he no dey feel well during di early hours of Friday so in doctors attend to am, dem make he undergo medical tests den observation.
Dino Melaye vs Federal Government court case na March 1 12 February 2018 Wia dis foto come from, Dino Melaye/Instagram Wetin we call dis foto, Senator Dino Melaye share dis picture for im Instagram as federal government nack court case for im head Federal Government of Nigeria go carry Senator Dino Melaye go Abuja high court for 1 March 2018.
International Cycling Union, ICU Commissioner, Didier Simon say as na first edition, de race be encouraging, though riders weh na dis first international competition find de race difficult.