text
stringlengths
21
14k
Ghana police re-arrest suspected Nigerian kidnapper wey break jail Sheikh Sharubutu chop top Muslim cleric for Ghana like 26 years dis, wey he always dey insist sey de key teachings for Islam be peace and love, en weekly sermons for Friday prayers at de Central Mosque for de capital attest dey show.
Colville say ''all country must cooperate with di law of di council as all of dem get good reason why dem make dem.''
Survival Fund ng registration Portal: How to fill and submit FG MSME and Guaranteed Offtake forms 2020 22 September 2020 Wia dis foto come from, MSMES SURVIVAL FUND/TWITTER Di website to fit register for di N75bn 'Micro, Small and Medium Enterprise (MSMEs) Survival Fund' don dey opened and applicants wey dey interested to apply for di scheme fit begin registration.
Ghana: Women dey bleach babies for womb plus cosmetic pills
Wen BBC Pidgin bin go dia, no goment agency non dey ground but na di pipo wey dey try comot some of di block and roads dem so pipo fit see road pass.Even di owner of di building Immanuel Nabosa wey be retired military man bin no dey.
Im say, "wen police arrest her she gree say na she tiff my son.
- See wetin we sabi23rd May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Later for April 23, oga El-Rufai come announce say im don test negative to di virus afta nearly four weeks of observing strict medical regime plus treatment.
COZA: 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo We dey record like 120 rape cases every month for Port Harcourt - Doctors without borders Buhari dey oppress Nigerian Christians?
Rwanda don ban mosques to dey use speaker Meanwhile, Ghana Revenue Authority (GRA) Commissioner-General Emmanuel Kofi Nti, reveal for press conference inside recently say dem go start dey monitor preachers wey dey display dema monies show everybody.
Skip Twitter post, 1 "If they are to die, i die with them" - Sula Karuhimbi #Ubumuntu #ChampionHumanity #RIP pic.twitter.com/KPNLv1EB7G— Kigali Genocide Memorial (@Kigali_Memorial) December 18, 2018 End of Twitter post, 1 But she save enough pipo sha dey wey mak di Hutu militants come look for her.
As di goment prepare to empower another 12000 women wey wan learn hand work in the beginning of next year many dey hope say dis one go dey free from any palava.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori New York truck attack: Five Argentine friends die1st November 2017 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January 2018 Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger12th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you42 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Mr. Isaac Adenipekun, wey be oga of WAEC for Nigeria, talk say out of di 11,307 people wey do di exam between January 29 and February 12; 8,113 people get credit and above for two subjects 6,375 people get credit and above for three subjects 4,762 people get credit and above for four subjects 3,263 people get credit and above for five subjects 2,010 people get credit and above for six subjects Adenipekun also talk say dem seize di results of 1,021 people on top different kain exam mago-mago.
Another thing we de for inside dis tori Alagba: Seven tins you suppose know about di '344 year old' tortoise wey die for Ogbomosho4th October 2019 Nyesom Wike: Pipo dey use #UsmanDanFodioChallenge to support di chief di govnor yab16th January 2020 Alagba: Tortoise wey reach '344 years' don die for Nigeria3rd October 2019 Hope Uzodinma: See important tins you need to know about di govnor of Imo state15th January 2020 Kano chief kidnap: Gunmen want 'N50 million' ransom14th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal45 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
E neva clear how dis one go take affect transport moni, but pipo go dey expect drivers to reduce moni if dem buy fuel less.
Teigen don say e don reach like 10 years wey she no send Trump after she see am for one show, The Apprentice, wey im dey act.
Pastor Chris Oyakhilome breakdown of wen 'rapture' fit happun dey make pipo tok How gunmen kidnap 17 members of one family in one single day Rights groups don also condemn di killing.
Dem don find Emiliano Sala plane for bottom of di sea Wetin you suppose know about Emiliano Sala di Cardiff City striker wey follow plane miss Dorset Police confam di identification on Thursday night.
For dat rally, one man drive im car enta di crowd of counter-protesters, e kill one woman.
And dem go ensure and strengthen SON and NAFDC and make sure say dem regulate all di product wey we dey produce.
Hughton bin win 40.93% of im 215 games and dem name am di Premier League manager of di month for 2018.
Chad: Victims dey ask for compensation
Ibrahim Babangida: True-true I say make Nigerians comot Buhari for 2019 5 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, IBB say at 57, Nigeria still be country wey dey find di right leader to handle how things be now for 21st century Former Nigeria military ruler, Ibrahim Babangida, don follow tori pipo THISDAY Newspaper, talk say true true, di tori wey first comot wey im title, "Towards a National Rebirth," na from am.
Dem no support media player for your device You sabi cook Egusi soup?
End of Facebook post, 1 Already INEC don begin di collation and announcement of results for di govnorship and state House of Assembly Elections for Rivers State on Tuesday.
Fake declaration - corruption accuse Di group also argue say as na say na fake declaration of dia assets na wetin make plenti public officers dey face corruption accuse or dey guilty of corruption, di CCB no suppose dey allow politicians dey yeye di asset declarations provisions of di constitution by allowing dem to continue to dey take advantage of di comma wey dey legal processes for dia own illegal benefit.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Make we look at some ways wey no pure to take sack your worker.
Another thing we de for inside dis tori Megan Thee Stallion: Her three funny sides wey you fit no sabi about American singer-songwriter and rapper16th July 2020 BET Awards 2020: Burna Boy, Megan thee Stallion, Wizkid and all di oda winners of di Television channel award29th June 2020 60-Day App Challenge: Goment don extend di application date for 60-Day App Challenge wey go make young Nigerians win #10million - See how to apply25th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Mallam Muhammadu Sani na imam for Alhaji Mustapha mosque and e tok say e learn about Lassa Fever for Radio and for days now e don dey tok to worshipers about am.
Ambazonia/La Republic crisis for Northwest and Southwest regions don komot for fire enta fry-pan and deh di kill pipo every day.
ameroon election campaign moni don make some candidates vex 20 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Territorial Administration Ministry start give candidates for 2018 presidential elections moni for campaign but some candidates check say de moni, FCFA 15 million small and deh no take but odas take.
But dog farmers for South Korea don begin dey para say dem go fight goment till di end as court ban pipo not to chop dog meat.
Di President make bold statement on vigilantism which be say time has catch say political parties go end political-related violence, else dema children den grandchildren no go forgive dem if dem spoil di peace for Ghana.
Oda tins wey you fit see pipo dey chop for dis kontri na coconut and breadfruit.
Abacha Family to Nigeria: No bodi care about us Dem no support media player for your device Abacha Family to Nigeria: No bodi care about us 12 June 2020 Abacha Family tok to Nigeria 22 years afta di death of dia papa General Sani Acacha on 8 June 1998.
Na French military and ECOWAS use heavy force before dem fit comot dem from di country.
Another thing we de for inside dis tori Israel don give quit notice to African migrants4th February 2018 Corruption: Cameroon corrupt pass Ghana and Nigeria - Transparency International30th January 2019 Maurice Kamto: Goment accuse CRM party leader for rebellion plus disturbing public order31st January 2019 Anglophone Crisis: Southern Cameroons leaders don get international case from Yaounde to Abuja21st January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
After dis, oga Buhari drop letter for National Assembly say Vice President Yemi Osinbajo go sidon in charge.
THIS IS AMERICA become di first American rap song to win dat category.
I just tell myself say you suppose continue dey move."
Di minister also tell tori pipo say wetin dem don see so far na small, dem go soon see say many people wey Nigerians no ever suspect join others to thief di country money.
Another thing we de for inside dis tori Why Sheffield United defeat dey pepper Arsenal fans for bodi22nd October 2019 Nicolas Pepe: Arsenal break record sign Ivory Coast player for £72m1st August 2019 Alex Iwobi: Di midfielder transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face9th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
oronavirus prevention tips: How you fit survive pregnancy during di Covid-19 pandemic 21 April 2020 Wia dis foto come from, TWITTER Wetin we call dis foto, Woman wey get belle for Ghana To carri belle na something of joy and na wetin pipo dey always pray for.
Another thing we de for inside dis tori Why dem dey thief deadi bodi for Kano cemetery21st November 2018 Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer2nd January 2019 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Video, Zainab Safiyanu: 'E dey pain me say Kano State no get single modelling agency'5th December 2018 Aphrodisiac: Man chop beating for Kano say im use loudspeaker dey sell manpower melecine10th January 2019 "I no be prostitute, na condom I dey teach"- Suspect wey Hisbah gbab for Kano6th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Na only di show host no go wear mask except wen dem wan show advert.
Kontri man, Douglas Achingale tell say, "ah be mimba say massa for Yaoundé go tok say e go meet up big pipo for all dat group dem for English Cameroon dem di make wuruwuru for country.
Tori be say people wey carry gun wey dem dey suspect say be cultists, na dem kill di people.
Hauwa Liman papa no regret say im pikin wey Islamic Militants kill go work for dangerous area
According to Barrister Fru John Nsoh deh go file anoda case for supreme court but deh no di expect anytin from de high court.
Meet di 23 Eagles Nigeria dey cari go shake Russia Dem tok say, "Today we dey remember Nigeria and African football legend.
Kenya hospital rape: Mothers wey just born fit be rape victim
South Korea own live-fire exercise show rockets dey launch from fighter jets for air, and ballistic missiles from ground.
''Dis mata no follow join human rights at all, instead na mata of culture, no mata which community you dey come from''.
We no go stop to dey protect our pipo - Buhari Ecowas frown face for Ethiopia palava Presidents of 13 out of 15 kontris attend di session and dem include Benin, Burkina Faso, Cote d'Ivoire, The Gambia, Ghana, Guinea, Guinea Bissau, Liberia, Mali, Niger, Nigeria, Sierra Leone, and Togo.
Skip Twitter post, 2 Ei Nollywood beat Kumawood to this, Kumawood wosop?
Na for June 29 weh some kontri pipo weh deh di call dem 'Brigade Anti-Sardinard' march go for president Biya e hotel say make e komot go back for kontri.
Harrysong dump im record label, Five Stars Music, on top say dem no dey appreciate im work.
How to make your own cloth facemask Surgeon General for United States, Dr Jerome Adams, share how pesin fit use tins wey dem get for house like t-shirt, to take make facemask.
E say all di noise wey goment dey make neva comot any beta result.
On im own part, Saraki say e dump APC because of 'plenti persecution'.
Im say dem also add manure plus fertilizer sef.
Oga Keïta tok during im TV address.
ria dey behind Sierra Leone, South Sudan for WHO ranking of kontris wey no fit protect pikin health 19 February 2020 Wia dis foto come from, Science Photo Library Nigeria dey among bottom kontris wey no fit protect pikin health, dia environmemnt and future of dia children.
Di family say na on Wednesday dem find out about di mata wen her grandmama notice say di length of her hair dey different.
Boko Haram kill 15 Nigerian soldiers for fresh attack
Her 18.51s time, set new African record wey Anne Wafula of Kenya hold for 11 years.
"Many HND graduates, wen dem get job, you go see say no be di same tin dem go pay dem if to say na BSc dem get.
“Di condition dey cause bad odour and plenti pipo fit dey stigmatize pipo wey dey suffer from am, so dem suppose get plenti support from parents and family” na so Doctor Ayesha tok.
Lagos Explosion: How secondary school owner, wife, pikin, die for Abule-Ado incident
arl Ikeme: NFF wan make di goalkeeper join Super Eagles coaching crew 29 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Carl Ikeme retire from football on Friday, July 27, 2018 Nigeria Football Federation don announce say dem go train former Super Eagles goalkeeper Carl Ikeme to become coach so dat im go join di Senior National Football team as goalkeeper trainer.
Asaba 2018: Athletes wey hook for airport don reach destination How Asaba 2018 almost make Warri cari last Athletics Kenya confam for Twitter say bett don die, while Kenyan sports minister Rashid Echesa tweet to send condolences give im family for di loss.
E say di writers, David Benioff and DB Weiss, "don show say dem no sabi at-all, at-all as dem book no dey wey dem go use finish am," as di book wey season eight dey based on, oga Martin neva complete am.
Oga Crusoe Osagie tok dey come afta di All Progressive Party for di state disqualify govnor Obaseki from to participate in di party primary, but dis no go be di first time wey such drama go happun for Nigeria.
Skip Twitter post, 1 We be been on this , in the last two weeks.
According to statement ontop dia website, dem launch di account for fans wey dey Nigeria and oda neighbouring kontries for Africa.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria national soccer team coach Christian Chukwu and player Jay Jay Okocha (R) during di team training for Monastir, 26 Janaury 2004 Also, Rangers International Football Club of Enugu say na lie for di rumour wey dey spread say dem abandon Christian Chukwu wey be dia former Technical Director.
But local wrestling joinbodi dey all ova di world.
According to am, na former Nigerian leader Nnamdi Azikiwe put igbo pipo for di condition wey dem dey inside today.
Skip Twitter post, 2 Armed robbery on going in owode market offa kwara state , police station attacked @PoliceNG @PoliceNG_PCRRU @HQNigerianArmy , please help !!!
Researchers dey quick to point out say dis no mean say you go surrender to doom.
The funniest aspect is that same Buhari sent condolence message to the family in 2016. pic.twitter.com/IzPjaE5UVQ— Israel Ogunseye (@LadiSpeaks) December 30, 2017 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Nigerian lady furious as President Buhari appoints her late uncle as one of the 209 new board chairmen.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Obasanjo don launch 'Coalition for Nigeria Movement' inside Ogun State1st February 2018 Letter to Buhari: Obasanjo dey too busy to know wetin dey happen - Nigeria Govt25th January 2018 Herdsmen killings: Buhari dey sleep on top bicycle- Wole Soyinka13th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di passengers bin dey travel go Runga landing site wia friendly match between two local clubs suppose happun.
'We no dey aware of any Covid-19 case for Kogi State' See Nigeria Govnors wey don get coronavirus and how dia health dey now Coronavirus cases for Nigeria don pass 23000 He say many pipo dey di emergency ward wey dem no attend to and one woman even born pikin for gate.
Let God be my judge and judge those that judge me wrongly....
"We stand by our earlier release ontop di issue say while we no go support immorality from whatever quarter, we no go also jump into passing judgement without thorough investigation."
"No electoral law di tok of voting centres, if Elecam join polling stations to polling centres weh e make voters for walk long distance and deh no bi get informate and dis ba one reason why deh no vote" Kemlemo tok.
Di qweshion wey make dem start Pussypedia, free online vagina encyclopaedia22nd August 2019 Five tins pipo wey get vagina suppose know12th November 2019 1:32 Video, 'Evri woman need vagina steaming', Duration 1,321st June 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election58 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
E also yan say dem suspend all di centres so as to investigate all di abuses wey pipo tok say dey happun for dis places.
If your temperature dey above 40, dem no go allow you inside di terminal.
Make dem no even think say dem fit return di money," na wetin Professor Oloyede talk put.
See di main tins President Buhari tok for im April 27 speech to Nigerians Coronavirus: President Buhari don order total lockdown of Kano, days afta many deaths from 'strange sickness' Deaths in Kano: Wetin we know so far Lagos for south west of di kontri get di highest number of cases with 764.
Some pipo sef dey think weda di anniversary e dey celebrate na wen dem start to dey date or maybe as odas dey tink, 28 years na im football age.
According to him, she begin di legal fight "so her children no go carry dis weight".
Yet she suffa one major setback for 2004 wen producers blacklist her along wit oda A-list actors.
President Paul Biya don win for seventh term 'Absentee president' and six oda tins about President Paul Biya E say di hot potato wey dey President Biya mop na Anglophone regions and make e look for root cause and make e change attitude for tins to work, e tok.
Wia dis foto come from, Steffi Loos Wetin we call dis foto, 3.
Buhari move to uproot money magomago inside NDDC Wia dis foto come from, Muhammadu Buhari "Wit di amount of money wey di federal goment don give di NDDC, goment go like see di result", President Buhari tok.
Confusion dey ground about which role Cardi B fplay for dis gbege, some pipo dey claim say she plan di attack - odas say di fight just happun all of sudden afta quarrel on top relationship.