text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: 'We no get land for cattle colony' - Gov Ortom16th January 2018 Fulani herdsmen: Nigeria suppose declare dem terrorists?13th January 2018 Buhari: Herdsmen attack go soon stop22nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you48 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem claim say na for Oromo region for Ethiopia where pipo don dey fight kill demsef since dis year dem record di video. |
E say make deh say make deh put dialogue for practice", former fighter tok. |
She say di catsuit cloth wey she wear play for Roland Garros dis year make her feel like "superhero". |
"Wetin federal goment dey drop na im we dey give dem, we dey classify prisoners but no officer go ever maltreat any prisoner because dem no get moni to pay our work na to take care and look afta dem." |
Di deadline don expire and goment don begin implement di law. |
Trump don cancel meeting with North Korea |
She say di tok bin dey go smooth until she fill form come put "separated", meaning say she no dey wit her husband again, na dia her wahala begin. |
orno commissioner - Why I cari shoe shine box, yam and orange take empower youths - Borno commissioner 17 May 2018 Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, E say di pipo wey collect di shoe shine box na secondary school students wey dey stay for IDP camp afta school One politician for northeast Nigeria wey use 100 bags of orange, 100 wheel barrows and shoe shiner box take empower youths for di state, say im get eye for 2019 elections. |
Aisha Buhari: Lifeless, vote wisely and oda tins wey Nigerians dey tok |
Di virus infect and kill 4,225 poultry birds from total of 16,822 animals wey dey di farm. |
Man. City vs Arsenal: See where and how you fit watch di match |
Task force "We stand together with the black community against all forms of racism, bigotry, and violence," said Columbia Records, which is home to Beyonce, Pharrell Williams, Lil Nas X, Bob Dylan, Bruce Springsteen and Adele. |
Mr Chirac serve two terms as French president and na im carry im kontri enta di single European currency. |
South Africa: UK banks fit don collect corruption money 19 October 2017 Wetin we call dis foto, Lord Hain na big politician for Britain wey bin grow up for South Africa Authorities for United Kingdom wan begin check whether some big banks for di country put hand inside corruption scandal wey dey shake South Africa. |
US travel ban go include N Korea Dis latest one na di third travel ban, and na di state of Hawaii drag Mr Trump - dem say di president no get di power to dey try force all dis kain ban. |
Biggie add say dia attitude go determine how long dis punishment go last. |
This is not happening in Port Harcourt but Abuja. |
Coronavirus update: How pipo di live wit fear for bullet and Corona for Anglophone regions |
Di speech wey she make to tell people to speak dem truth bin ginger people sotay dem want make she contest for president. |
Di Supreme Court na Nigeria highest court and any judgement wey dem give na final law wey no bodi go fit change. |
OAU like many oda universities get dia law ontop how lecturers suppose behave wit students. |
Tunisia defender, Yohan Benalouane sef react: "Dear Mr Chairman. |
Dem ask who invite her, Skip Twitter post, 1 What is Naomi Campbell doing in Lagos? |
Di Chief of staff power come even increase wen presido ask all im cabinet members to check wit am and di SGF before dem meet am. |
He say "she get smile on her face through out di time she dey receive treatment for hospital before she die." |
Another thing we de for inside dis tori Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 2018 Africa: Meeting to end child marriage don begin for Senegal23rd October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
For video wey police post for dia Twitter account, di suspected kidnapper use im mouth tok for Hausa say na army bin release am. |
Dem hold ceremony for di Katsina Ala township stadium wia Gana and im gang surrender dia arms and afta dat, dem come drive dem to Makurdi di state capital to formalise di process. |
Wetin we call dis foto, Chief Oliver Ibang wan build language centre to show Ubang unique culture Dis fit also be becos as boys dey first grow, na di women language dem dey speak as dem dey spend most of dia childhood wit dia mama and oda women, na so Chief Ibang explain. |
Dem also talk say di herdsmen burn some houses for di attack. |
For him na for all dis cult wahala to stop for Omoku, because wetin don already happen with di killing of Don Wanny no really get any meaning for am sake of say im pickin still dey suffer di pains for hospital. |
Report say di MV Nyerere boat bin get wahala for wata wen passengers begin move go one side as e wan park for port. |
Day 19: Funny tins wey politicians dey do for election period #BBCNigeria2019 Who be di Babajide Sanwo-Olu wey wan pursue Ambode for 2019? |
Wia dis foto come from, Office of the Governor Wetin we call dis foto, Governor Okezie Ikpeazu, Nasir El Rufai , Bala Muhammed and Seyi Makinde Bauchi State Governor, Bala Mohammed Wia dis foto come from, Twitter/Bala A. Mohammed Governor Bala Mohammed of Bauchi State for north east Nigeria don test positive for coronavirus around March 2020. |
Barrister Agbor Nkongho, weh na chairman for Centre of Human rights and Democracy in Africa, bi don sound alarm say kondengui flop with Anglophones dem and e bi say de condition dem for prison bad sotei na lock-mop. |
Most of those wey dem arrest na young men but some na veterans, wey fight for di civil war. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Adolescents are far less reliant on their parents for information than younger children "So di older child dey much likelier to provide tough argument. |
"If you look di world and look di problems, na usually old people, usually old men, wey no wan commot," im tok. |
But many Catalans feel dem dey give Spain central government too much money and di thing dem dey receive in return no balance. |
Dis one dey happen as di country dey try cope, after bomb blasts on 14 October for Mogadishu injure over 300 people. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Children wey no go school on top holiday join celebrate the Independence. |
Tok-tok pesin of CBN Isaac Okoroafor say di new policy go help stop counterfeiting of Nigeria naira and help make evribodi get only clean-clean naira notes. |
Wia dis foto come from, Getty Images For 1989-90 season, Liverpool win dia 18th title and dat na di last time wey dia hand touch am. |
Sandra dey sell food for roadside and she say dey water wahala dey affect her business as she dey use her profit to buy water. |
Di new leaders according to some experts must resume tok wit oda national and state leaders to see how dem go unite di party and stand kampe if not wetin happun to PDP for 2015 fit happun wey lead to some faction dumping di party. |
Is everything okay?— Chinyere Nwonye (@ChinyereNwonye) March 27, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Why’s everyone on my TL checking the Naira-Dollar exchange rate on Google?— Uncle Jaj. |
Tori be say dem bin don already marry for September 2017 before di public engagement for October - Na Cardi B herself announced say dem secretly marry before she born her pikin. |
Discharged: 255 Deaths: 40 pic.twitter.com/52JZFejvG8— NCDC (@NCDCgov) April 27, 2020 End of Twitter post, 1 mapped Confam cases wey dey for di world Zoom to The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Show 31029598 cases 960834 deaths Group 4 Abeg upgrade your browser to see di full interactive Di circles dey show di numba of confam coronavirus case per kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Uniport: Police dig out deadibodi of three students of University of Port Harcourt wey kidnappers kill and bury3rd May 2020 Nigeria police recruitment 2020: How much be Nigeria police salary? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Estate agent don land for jail for 10m18th January 2018 EFCC: Former FCT minister get case on top fraud16th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E come carry waka go Paris wen e be teenager, and come become di design assistant for Pierre Balmain. |
E say President Biya na man weh e di do yi work for any place weh e dey and e di look to make kontri di waka fine for inside peace. |
Dis na why some people talk say im way no pure. |
Another thing we de for inside dis tori Frank Lampard: Chelsea don confam di former midfielder as manager4th July 2019 Danny Drinkwater don get charge of drink-driving afta one accident crash9th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ghana: Authorities start investigate pharmacies over Codeine den Tramadol sales |
See fotos and videos from di wedding - Hanan Buhari: Nigeria President daughter marry Mohammed Turad Sha’aban - See fotos and videos from di wedding 3 September 2020 New Informate 4 September 2020 Wia dis foto come from, Aishabuhari Aisha Buhari, di wife of Nigerian president, Muhammadu Buhari don share di foto of her daughter, Hanan wedding wit Mohammed Fahd. |
We condemn dis in di strongest words possible, and we assure you say e no go happun," he tok. |
"I never take my eyes see chamber pot since my daughter be baby. |
20-year old boy don comot im 'idol' Roger Federer from di Australian Open Serena Williams and di oda mothers wey play for Australian Open 2019 Wetin you suppose know about Emiliano Sala di Cardiff City striker wey follow plane miss 37 year old Serena Williams wey bin dey lead for early stages of di tournament wen she beat world number one Simona Halep for fourth round. |
We never see any goment here." |
Di exercise go end for 25 September 2020. |
History of de Ghanaian 'kente' cloth wey turn iconic symbol of Black race Dem no support media player for your device History of de Ghanaian 'kente' cloth wey turn iconic symbol of Black race 6 July 2019 Oral history from Bonwire, de Ghanaian village wey produce kente show sey de cloth dey in existence for 377 years now. |
"I know many pipo use to say wen dem join a team, dem go say na dia dream to play for dat team. |
No forget Ronaldo and Neymar Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance. |
Another thing we de for inside dis tori Kano Assembly: 'If we find govnor Ganduje guilty we go impeach am'15th October 2018 Ganduje video: Nigeria corruption police EFCC say dem neva see video wia Kano govnor dey 'collect' dollars15th October 2018 Ganduje video: Kano Police don tok why dem no gree students and oda groups protest17th October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Dis one include whether you dey disturb your neighbour or not, but na court go decide whether dat one make sense. |
Tori be say di plane bin dey fly go di Ukrainian capital of Kyiv. |
Di couple bin ask weda dem fit do dia wedding ceremony for di venue for April but na just last week dem see reply wey tell dem to go check Beloftebos website, wia dem state di belief wey di owners get about same-sex relationships, EWN dey report. |
Dat time as you dey chop, na im you go learn beta life lesson about how your actions fit end up for front. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Independence Day: 58 years since Britain say bye-bye1st October 2018 Nigeria Independence Day: 4 tins wey don happun on 1 October wey you suppose know1st October 2018 0:52 Video, Nigeria Independence Day: 2baba say everybody get work to do to make Nigeria beta, Duration 0,523rd October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
So no be only pickin; adults too don fall for di magic wey dem feel say dey inside dis machines dem. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say di former govnor of Edo state Adams Oshiomole and di present govnor Godwin Obaseki dey qwanta ontop di issue Condition for Edo House Assembly Kasala burst for Edo State House of Assembly afta nine out of 24 members sideline 15 odas to elect Speaker plus oda principal officers for Edo State House of Assembly. |
Na di sky-blue ocean dey keep Brian busy. |
Election don start for DR Congo Top weddings wey shake area for 2018 Di event almost turn sometin else wen di new queen her hair catch fire as she bin dey do her celebration waka but some organizers behind di scene don come out say na wig she bin dey wear. |
ria Education enrolement: "We dey wait for goment to come arrest us ontop dis school children mata" Mansur Abubakar & Dooshima Abu , Kano 19 March 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Nigeria Education Minister Adamu Adamu "Who dey tok of sending pikin to school wen pesin dey find wetin to chop, I dey ready for any goment to come arrest me, maybe wen dem arrest me I go dey see food chop for prison." |
SDF as one of de first political party wey prime minister invite don suggest say na neutral pesin weh e no di take side get for chair de national dialogue. |
But dis one wey she mention Christmas fit be promo for her new album, Every day na Christmas, wey go come out around December. |
Na dat one dem dey call stunted growth," im tok. |
Im don release five studio albums throughout im career. |
Di United States, go be last. |
But Erameh tok say im no think say e good to call pipo wey get di albino disable pipo because dem able for im own eye. |
afta Supreme Court ban dem from election Ijuye-Dagogo, acuse di judge wey deliver di judgemnet of partiality say dem don already write petition to National Judicial Council against di judge on top dis matter. |
Another thing we de for inside dis tori Oxfam say Nigeria five richest men fit end di kontri poverty3rd September 2019 School reopening: Places wia school resumption date don start afta COVID 1922nd May 2020 Macron say na poverty dey make Africans come Europe30th August 2017 10 things wey dey cause poverty for northern Nigeria23rd February 2020 Oxfam Inequality Index: How West Africa goments dey encourage poverty gap - New report9th July 2019 What is Recession: 'Nigeria economy go definitely slip into recession sake of COVID-19'- see wetin e mean & how e go affect you22nd May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal36 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
pic.twitter.com/gHk7i6r6I8— Gwen Lister (@GwenLister1) January 12, 2018 End of Twitter post, 1 Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger Trump 'shithole' talk: US Embassy for Ghana dey beg Ghana president Nana Akuffor-Addo enter Twitter speak im mind with strong face say: "we no go accept dat kind insult." |
Queen Elizabeth bin say, na her "sincere wish" for Prince Charles to take over from her as commonwealth leader "one day". |
How lawyer di suffer for work for Cameroon |
Another thing we de for inside dis tori Russia election: Putin fit dey road to win fourth term18th March 2018 Make una no insult Putin - Donald Trump11th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
But I am and our unbeaten La Liga season is now very much an reality Fifth, it was sad that it was Iniesta's last #ElClasico Lastly, Messi is GOAT— #BeneditoSalvaAlBarça (@BarcaBelieve) May 7, 2018 End of Twitter post, 2 Odas dey compare and calculate how many minutes e take Messi to score versus Ronaldo goal. |
"E no good to just conclude... we don already send awa pipo go Port Harcourt to investigate di mata as we still dey investigate di first one wey happen for Abuja on 4 February," im talk. |
"Ah go laik for tell you say de state no bow, but na for make peace, so e bi useless for boast say na for seka mobilisation weh e no bi fit change any tin for cold hand for law", Badjeck write. |
Na three weeks ago naim pipo wey dey live for fishing settlements for Finima, Bonny local goment begin notice di dead fish wey dey float for di river banks and waves dey bring dem come di shoreline. |
- Dis na wetin we know How dis Man Utd defender run afta tiff wey dey escape ontop bike, catch am & hand am over to police Players wey cough go get red card from now for English Football Dis tori of Pogba coronavirus status dey come only weeks before di Premier League new season go start on September 12. |
Chaos no be neighbour wey anybodi dey hope for. |
For her message wey she pre-record, madam Lam tok say goment go "formally withdraw di bill in order to fully reduce public concerns". |
Anglophone regions for Cameroon don celebrate Youth Day inside violence Anglophone Crisis: Ambazonian forces send video for missing delegate for social media Di family say even as dem still wan proof, dem di also ask de pipo weh deh kidnap DO make dem give e back and if e don die make deh give dem e die body make dem bury'am. |
Wetin we call dis foto, Veron Mesengo Omba, Fifa Director for Africa and Caribbean Even if law maker put de sports law, deh no hold elections, and dis taim de reason na say de calendar weh Normalisation Committee give jam with presidential election. |
On Wednesday night na im Erica wey real name na Ngozi Nlewedim reveal dis open secret to fellow housemate Neo. |
Should he decide who be and who be not? |
Dis na wetin Piia (no be her real name) tell BBC. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.