text
stringlengths
21
14k
For March 2018, director general of DMO Patience Oniha tell tori pipo say di goment dey work on plan to reduce domestic debt and say "... borrow borrow wey we dey do suppose begin reduce in di medium term."
We even call all dis big construction companies because na dem get di big big machines wey fit break down all dis tins and dem dey work.
Pipo wey dey Iceland na 335,000 wey go make dem di smallest kontri to ever qualify for World Cup.
"Fury no wound me at all, but di simple fact be say my uniform too heavy for me," Wilder told Yahoo.
Wia dis foto come from, TWITTER/ @HCSOTEXAS Wetin we call dis foto, Di school wia di shooting happen Police don tok say eight students and two teachers die for di attack and 13 pipo wound, including one policeman wey im condition critical now.
Mantilla say Guantanamo no get light, no water, no toilet, no bed, nobodi dey clean am and di walls get blood and poo poo stains.
Florida school shooting: Survivors go jam politicians for Washington
Ghana go get new voters register for 2020 Ghana opposition NDC elect John Mahama as flagbearer for dema 2020 ‘bobolebobo’ election campaign Ghana cedi depreciation nu make a 'weak' but we san go arrest am - Akufo-Addo He talk Accra-based Starr FM sey Ashanti Region alone go get more of de new constituencies wey dem go share among de six new regions for de country.
Wia dis foto come from, MO Ibrahim Foundation Di Mo Ibrahim Foundation dey torchlight leadership and governance for Africa.
Spanish police bin conclude say Gabriel Diya, 52, im daughter Comfort Diya, nine, and son Praise-Emmanuel Diya, 16, die inside swimming pool water wey too strong for dem.
Her plan na to help poor pipo for di area to put food for table for dia pikin.
Di govnor say im bin get malaria some days ago and dem treat am.
So I come set up new account, @londonpastaguy, come begin post.
Ariana Grande don break up wit bobo five months afta engagement
One of dem na di index case wey carry am come Nigeria from Italy.
I no believe am wen Beyoncé call me - Yemi Alade Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram National Threat ???
Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency 9 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Ogbonge Nollywood actress, Genevieve Nnaji, don sign ogbonge film deal wey go epp her do collabo wit big fil makers dem.
"Na fake news, Police no seal computer village" Facebook wan make goment begin regulate dem Meanwhile, wen BBC Pidgin call Folashade Tinubu-Ojo wey be di Iyaloja General inside Lagos, she say na one ethnic group for di kontri dey do dis protest.
'25th April 2019 Nusrat Jahan Rafi: She report sexual harassment, dem burn her to death19th April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
ria schools resumption: Why Nigeria goment wan pay salary of private school teachers wey dia school dey owe dem 13 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di Nigeria federal goment don agree to pay salary of private teachers wey dia school dey owe dem, di president of National Association of Proprietors of Private Schools, bin confam to BBC.
Di match finish 1-1 and many pipo feel say Brazil fall dia hand as dem be one of di teams pipo tink say go do well for di tournament so dem suppose beat di Swiss team.
Lady Gaga and her fan fall yakata from stage for her Las Vegas show
North Korea don withdraw from joint cultural event Dis February own go be di number 106 parade to celebrate di day wey dem born di Korean leader Kim Il-Sung, wey dem suppose hold for April.
"I dey sorry say e end like dis," na wetin Osaka tok.
Benfica vs Man Utd Bayern Munich vs Celtic Chelsea vs Roma FK Qarabag vs Atletico Madrid CSKA Moscow vs FC Basel Anderlecht vs PSG Barcelona vs Olympiakos Juventus vs Sporting Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ms Mario move come UK from Portugal four years ago, so she no fit collect maintenance loan or grant from di university or goment.
I also see APC as more progressive minded dan APC.
Na so e come up with di name Lee wey e tok say na dumb name for wetin e bin dey write.
Skip Twitter post, 1 If Governor Akinwumi Ambode should lose the election today, y'all should not be surprised if PDP bid for him and carry him.
She win another bronze dis year.
Dem go soon get dia own oxygen and breeze."
Abdul wey be di 2018 winner beat Yousef Aiman Riesco of Egypt to carry di trophy for di second time in a row and pocket $3000 prize money.Nigeria Evelyn Okafor beat Hadhar Mohammed of Tanzania for di finals to win di female category and pocket $2000 prize money.
Another thing we de for inside dis tori Meet woman wey burn her husband7th April 2019 World most expensive divorce: Di world richest man don agree for $35bn divorce5th April 2019 Valentine Day: Woman wan marry her duvet on 14 February8th February 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
2019 world expensive & cheapest cities list Wetin 'Ministry of Happiness' go do?
End of Facebook post, 2 Every day, government go do this, morrow we go do that but e check like mouth-mouth den yorbins nkwaa sake of dat dem coin di new nickie give di old boy.
Police don arrest di owner of di building, di site engineer and architect and dem dey help dem for dis investigation.
Jose Antonio Reyes: Former Arsenal player don die for car accident 1 June 2019 Wia dis foto come from, CARL DE SOUZA Wetin we call dis foto, Reyes bin win Premier League wit Arsenal Former Arsenal winger Jose Antonio Reyes don die for car accident at di age of 35.
Another thing we de for inside dis tori Sowore Revolution Now Protest: Foto, videos, hot tori as e dey happun on August 5 across Nigeria5th August 2019 Sowore Revolution Now: Court grant DSS permission to hold di activist for 45 days8th August 2019 Revolution protest: Nigeria Police don tag Sowore march as treasonable offence4th August 2019 Revolution Now: Nigeria Police carry six protesters go court6th August 2019 Revolution protest: DSS explain why dem arrest Omoyele Sowore4th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
2020 CHAN: Cameroon get for beef security for host successful tournament 13 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images As Confederation of African Football, CAF di visit Cameroon on Monday, sports fans di tok wetin Cameroon get for do for host successful CHAN.
reporter Dooshima Abu say dem translate di books to pictures to help pickins to learn how to read for dia mama and papa language.
E no dey clear weda dis new exchange rate dey correct as e fit just be say na mistake for Google site.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For di launch of im new book, Nigeria former president Goodluck Jonathan say vote buying na di main rigging formula wey don replace oda types of election wuruwuru, but vote buying dey really work?
Dis 26-year-old Nigerian politician wan change things
Zongmo Maurice weh e get electronic repair workshop for Rond Point Damas for Yaoundé Tell .
Czech Republic control di first half before Kalas score di only goal for di 25th minute afta Francis Uzoho save di first shot.
'Buhari wedding tori no be true' 'No be my duty to confam or deny marriage proposal rumour'- Aisha Buhari Tok-tok pesin to di DSS Peter Afunaya wey tell tori pipo dis wan, warn pipo to stop to dey spread fake news as di service dey committed to di peace and stability of Nigeria.
Why dis fit be di new face of 'maradona' Why Sokoto State Govnor port from Nigeria ruling APC go PDP Bukola Saraki‏ port to PDP 'go burst katakata for Senate' Di statement say, "as e dey for Section 145 (1) of di 1999 Constitution, dem don send letter go di President of di Senate, and di Speaker, House of Representatives".
Di 33-year-old dey do pass music, im be community activist, wey comit himsef to dey rebuild im neighbourhood.
"I no sabi dem, especially this guy.
E say di result of Oga Trump presidency don "bring out di worst side of Americans, reduce di proud reputation of US around di world and threaten di kontri democratic institutions like neva before".
Journalists from across Africa dey invited to apply for di award, wey dey aim to uncover and promote fresh talent from di continent.
Niger carry third for di competition after dem beat Benin 2-1.
According to am, "We no go condone any crime whether at home or abroad, and we no go also allow dis Nigerians define us as a people with reputation for criminality."
"Four different pipo, two of dem priests, rape me" Woman dem for Cameroon say deh don tire for bury dia pikin dem De reason weh child abuse di increase na because of de crisis, parents don run, deh shoot some and pikin especially de wan weh e no di see no fit run, Nsono tok.
Di thief dem dig long hole wey dem take enter di bank, Kenya Commercial bank for Thika town, thief 50 million shillings wey be Kenya money, about half million dollars.
Dis na as NHIS oga Prof. Usman Yusuf resume work today after President Buhari recall am last week.
Out of di four housemates wey bin dey up for possible eviction dis week na two of dem get di lowest votes from di fans Dem be di 12th and 13th housemate to chop eviction afta Lilo, Ka3na, Eric, Tochi, Kaisha, Praise, Wathoni, Tolanibaj, Bighto and Lucy.
Hajj 2020: Saudi Arabia say di pilgrimage for Mecca go happun with limited number of pipo
Protest begin happun afta dat across many cities for America and plenty rallies happun for Wednesday for Australia, France, Netherlands and for UK wia thousands of pipo gada for central London.
"We dey warm those wey dey push for Ruga settlement say di kontri constitution give state goment right to make law to govern dia pipo and anytin wey challenge dis authority, dey unconstitutional" im tok.
Macron: Watch France President and Bill Gates sama correct Pidgin
Tori be say di Nigeria parliament don approve di bill but e need di president to sign am before e become law.
Kiki Challenge turn crime for India
Di service go dey for Lagos but di plan na to serve people wey dey speak Pidgin for Central and Western Africa.
James no too understand say im dey different until 1997-1998 wen im dey national camp as Nigeria women football league dey prepare for Africa cup of nations and Fifa World Cup.
Odunayo Eweniyi - Co-founder, Piggybank Wia dis foto come from, TechCabal Wetin we call dis foto, "Women fit even beta pass men for di tech field" One of di brain behind one of Nigeria most popular online savings platform wey dem dey call Piggybank na Odunayo Eweniyi.
Wetin Nigerians fit gain from di agreement?
As di numba of cases dey change, we no fit sabi di average for dis date Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Wen last we update di figures: September 21, 2020, 12:25 PM GMT+1 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus vaccine: Read wetin we sabi so far about di new NCDC Bill wey dey shake Nigeria3rd May 2020 Dr Bowale Abimbola wey manage di first coronavirus cases wey enta Nigeria don catch COVID-191st May 2020 AS E DE HAPPEN Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen?
Dr. Nandul Durfa wey be di Managing Director of di EchiTAB Study Group (ESG) tell tori people say di kata-kata wey di scarcity of anti-snake medicine cause don end.
De manifesto wey dem describe as, 'The People's Manifesto: Jobs, Prosperity and More' highlight de various promises wey Flag bearer John Dramani Mahama want execute if Ghanaians give am de mandate.
But Trump don deny say im talk dat kain thing.
Firstly, refugees dey, or pipo wey dey forced to leave dia kontri because of katakata, or war.
One House, One Prepaid vendor.— kwacha (@kellzgh) December 7, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 #JoySMS Exactly a year ago, Ghanaians went to the polls to vote out the "ambassadors of poverty" government.— Nana Serwaa (@Nanaenzy) December 7, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Last year by this time,Ghanaians were still voting for Change!
Ghana Cardi B, Aquapem don say sorry for her naked foto - See oda celebs wey don get nude scandals Why Oscars disqualify Genevieve Nnaji 'Lionheart' film Di Nigerian actress enter tweet to respond to di academy to say she accept di invitation Skip Twitter post, 1 I’m honored to be a member of the family.
Una tink say shayo fit prevent coronavirus?
For seka say de moni to much, Suh ask, wusai de moni go komot wen we clients dem dey for ngata?
Skip Twitter post, 1 Lassa fever is in Nigeria.
Vice President of one of di labour unions, Nigeria Labour Congress wey be Comrade Solomon Adelegan tell say if goment gree di new minimum wage, plenti pipo dey wey go enjoy am.
Fecafoot send query letter for Njie Clinton and for inside deh say make e explain why e bin kam late for camp and bring woman weh deh make noise hotel chase dem away.
We dey draw ear give pikin dem make dem respect authorities, she add say di age of criminal responsibility is 15," dat na wetin she tell tori pipo RTNB.
Opposition candidate, Maurice Kamto, wey carry second with 14% of di votes, no gree accept di official results.
E tweet say: "Record label Estate/ Property Business Car Selling business.
Beijing deny all di accuse and dem don accuse di US say dem dey "interfere too much" for dia domestic affairs.
A post shared by Linda Ikeji (@officiallindaikeji) on Sep 17, 2018 at 3:11am PDT End of Instagram post, 1 Di new mama no waste time to let evri bodi know di name of her tear rubber pikin na Baby J since last week.
9 March Women do protest Abuja wey be Nigeria capital, dis dey happen three weeks afta dem kolobi di girl pickin dem.
Some group of people wey dem dey suspect say dem be militants don kidnap four UK citizens for Niger Delta wey be di oil region for Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Killings: I support say make Buhari resign - Agbakoba27th June 2018 Plateau State attack: Di plenti times President Buhari don 'assure' Nigerians on 'unfortunate' 'killings'25th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
I do anoda scan, dat one show say I no get uterus or vagina.
Na dat argument provoke di truck driver to try to reverse but di front tyre of di truck come burst, so di gear section urder di truck cabin hit di cockpit and e lead to explosion.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Morocco: Super Eagles chop 4-0 nacking for CHAN 2018 final5th February 2018 CHAN 2018: Nigeria beat Sudan 1-0 for semi-final1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
But im still talk say Tottenham go try win every game.
Phone lovers bin dey anticipate say di refresh-rate fit increase to 120Hz.
What is left now is Bank account House number Number of days Travel ticket Monkey Pox Vaccination Card etc pic.twitter.com/APlnyLoyQf— nfor hanson (@NforHanson) September 18, 2018 End of Twitter post, 1 But governor Okalia Bilai kam soften de situation for say make de population travel but say deh fit stay because measures dey for protect dem.
E also mean pesin go avoid wia plenty pipo dey or gada for, like bars, swimming pool, cinemas, restaurants, theatres, gym and social gathering.
Emilia Clarke: Game of Thrones scenes wia I naked 'hard' me 20 November 2019 Wia dis foto come from, HBO Game of Thrones star Emilia Clarke say scenes for Game of Thrones wia she naked 'hard' her to play.
E get a lot of tins to learn sake of how coronavirus dey affect evribody.
Na one of separatist leaders, Mark Bareta komot share for tori say deh invite and send invite make e forward am for odas as deh no get dia address.
Games still dey to play," na wetin Kane talk .
Though she no get any Grammy, she don win six American Music Awards, 10 BET awards, seven BET Hip Hop Awards, four Billboard Music Awards, five MTV Video music awards, six MTV Europe music awards, two People's Choice Awards, one Soul Train award and four teen choice Awards.
Di complain against am na say one Chicago-based company "send wire transfers of $15.2m".