text stringlengths 21 14k |
|---|
Di pastor say, "E no say for pesin to come out to contest for presidency upon di kain situation wey Rev. |
"If you don see dat link for your social media timeline, no fall mugu. |
Another thing we de for inside dis tori 1:23 Video, May 29: Nigeria economy good for Buhari goment?, Duration 1,2323rd May 2019 1:52 Video, May 29 inauguration: How Nigerians go score Buhari goment for security?, Duration 1,5224th May 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
But dis na for those wey dey for examination classes. |
She add say, "I dey know wetin im dey really try tok wenever im open im mouth and I know pipo go also get am lass lass". |
Edward don cari camera face Kelani korokoro for face sef, wen e do camera man for one documentary wey dey torchlight filmmakers for Nollywood. |
Another thing we de for inside dis tori Video, How my step-father rape me for seven years’3rd December 2019 Sokoto Doctor dey face fire say im ‘rape’ im patient23rd March 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Why Chinese mama dem dey stay inside house after dem born 13 November 2017 Wetin we call dis foto, Madam Ching believe say to dey inside dey good for pickin health After Chinese woman born pickin finish, she dey do wetin dem dey call "postnatal confinement" - dis na when new mama dem no dey comot from house, get visitors or baff for one month when dem born finish. |
Justice Ijeoma Ojukwu give di order on Friday as she rule on di bail application of Sowore and im co-defendant Olawale Bakare. |
Kurt Okraku dominate de elections as he lead de first two rounds all, a total of six candidates contest for de top football job for Ghana. |
English referee Michael Oliver na im stop di game for second half for Vodafone Park until di cat comot from di field. |
Olamide - 'I put my mind for my game, my hustle my grind...' - Olamide Dem no support media player for your device 'I put my mind for my game, my hustle my grind...' - Olamide 26 October 2017 'I put my mind for my game, my hustle my grind and I put God first, before I know am, everything just dey gell...' dis na some of di plenty tins popular Nigerian afrobeat singer Olamide Adedeji wey everybody dey call Olamide dey yarn as im begin rep im sef give . |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Apart from quality of education, problem of security dey from militants like Boko Haram Di Executive Chairman of SUBEB, Mr. Nasiru Umar talk say no be like government get one secret agenda to sack people but na quality for education dem wan bring come back schools for Kaduna dey ginger dem. |
Police use one device wey dem dey call breathalyser take measure di amount of alcohol wey dey e breath. |
Di court still talk say: "Di nature of di use no be wetin Eminem or Eight Mile Style go endorse." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Development Economist, Odilim Enwegbara explain give say any investment wey Britain go do for di kontri must dey specifi, if not, di whole gain go go back to di kontri. |
Tiger Woods say "I dey very lucky to get anoda chance to do wetin I love" 15 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di last time im win di Masters na for 2008 Afta Tiger Woods win di 2019 Masters for Augusta USA, im say "im dey very lucky to get anoda chance to do something wey im love. |
pic.twitter.com/akHHoIs1XQ— Federal Ministry of Health, NIGERIA (@Fmohnigeria) June 7, 2020 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: ‘Free market dey allow make traders overprice hand sanitizers, despite over 300% increase – Consumer Protection Agency17th March 2020 Coronavirus: See how to make your own hand sanitizer23rd March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Which way Nigeria?— Ogonna (@Emeraldish) April 8, 2019 End of Twitter post, 5 BBC tori pesin wey bin dey travel go Owerri, Imo state today, tok say dia plane go land for Port Harcourt and dem tell all di passengers for di flight say di plane dey go back to Lagos wey e for carri dem and any pesin wey no gree come down go see imsef for Lagos. |
Swiss auction di supercars of Equatorial Guinea leader son |
Foto dem from danceGATHERING 2018 for Lagos |
Nigeria: Lassa Fever don kill 3 for Delta state |
Five independent athletes for Olympics 12 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sudan during im seperation get refugee wey no get country to represent for di Olympics Di Russian Olympic Committee don talk say dem go support any Russian wey wan enter for di 2018 Winter Olympics as participant. |
Benue killings: 'Na shame say President Buhari no mourn' - Odinkalu President Buhari go visit Yobe and oda states wia katakata dey happen Benue: 'We no get land for cattle colony' - Gov Ortom Mr Terlumun Akputu wey represent di farmers talk say "More than 160, 000 of dia farmers don turn to refugees for dia own land because of di herdsman attack." |
To solve the matter, FIFA don set up one task force wey go look into issues wey dey affect Sierra Leone Football Association. |
Malawi pay Mozambique $2,400 for charcoal wey dem tiff |
We follow four pipo tok and dem tell us how dem no allow di lockdown spoil dia love. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "We neva see di money yet, federal goment only tell us say dem go give some states money including Benue wia herdsmen dem don destroy property. |
Ghana: 'You go make am, even if na devil be President' 4 December 2017 Wetin we call dis foto, Di minister dey talk dis one because of di way wey some youth dey think say na for only Europe dem go fit make am; dis na Africa migrants as dem dey return from Libya earlier dis month Di Minister of Information inside Ghana, Mustapha Hamid don advise young people say make dem know say dey go fit make am inside Ghana, no matter who dey lead di country. |
Collin Hollingworth bin die 10 January 2017 at di age of 105. |
But oda pipo dey wey di virus attack shake pass odas, like pipo wey get heart or lung condition, pipo with breathing problem, cancer patients, pipo wey dia immune system weak. |
'25th April 2019 Nusrat Jahan Rafi: She report sexual harassment, dem burn her to death19th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di handset new and improved features mean say di anniversary phone price dey just under di one thousand pound mark - at £999. |
Sharp-Sharp, Trump carry vex enter Twitter say Tom Steyer (di billionaire wey sponsor di advert) don dey fight im 'Make America Great Again' agenda. |
Five oda tins you need to know about Shagari. |
"Di action of di Shiite protesters na complete violation of di National Assembly rules and we go soon review all di procedure on top how pipo or protesters dey take enta di National Assembly" Adeyeye explain. |
But since di arrest, police no fit rescue di girls wey dem kidnap. |
Afta Leave win di vote and Cameron resign, Johnson make effort to replace am as Conservative Party leader. |
According to Naptip, di traffickers bin force some of di young pipo parents to drop plenti moni for di Russia visa. |
Another thing we de for inside dis tori Video, "Okada man dey call me 'orobo'3rd January 2018 Video, 'Prison na for superstars': See how women prisoners dey better dia life19th December 2017 Saudi Arabia wan allow women to drive26th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you23 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Stella Gwandiku bi based for Texas-America get two pikin. |
Also any distribution company (DISCO) wey no put im prepaid meter after 30 days wey pesin don apply go fit get fine of one million naira and di pesin go fit face six months for prison. |
World indigenous day: Cameroon native pipo wan make deh teach dia tok for school 9 August 2019 New Informate 10 August 2019 Wetin we call dis foto, Jeanne Biloa na Bageli woman wey di fear say her language go soon die Cameroon forest pipo, Baka, Bageyli and Bedzan say as deh loss dia home for forest e di affect dia culture and language, so deh wan make geh di teach dia language for school. |
President Buhari say dis na difficult time, and im "thoughts and prayers dey with di families of di students wey die and di management of di College." |
UAE expect passengers to bring negative Covid-19 test certificate from goment approved laboratory or must agree to take anoda test when dem land - even if di passengers just dey follow Jamaica go anoda kontri. |
Theresa May resigns: British Prime Minister cry tears wen she decide to step down on June 7 |
Tell us why APC spoil Rivers State judiciary complex - Gov Wike Daye Manuel say, " why I go vote wen di case dey court? |
Heavy rains open deadi bodi graves for Kano cemetery Dem don dig up different juju pipo bury for Kano cemetery "Dis last one wey we see na lap of cow wey still get blood and dem come use sometin write on top di meat, dem keep next to di grave of a small baby wey die recently." |
Libya migrants: Ninety people fit don die 2 February 2018 Wia dis foto come from, AFP UN migration agency say ninety people fit don die for boat wey capsize for Libya coast. |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe Emmerson Mnangagwe dey face accusation4th October 2017 Zimbabwe: 'God don change im mind on top Mugabe death'19th October 2017 Robert Mugabe: W.H.O don collect appointment wey dem bin give22nd October 2017 Zimbabwe: Mugabe don appoint minister for cyber security10th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
"Dis methamphetamine dey very dangerous because Na only six months for pesin dey take am for im life to spoil kpatakpata" Shelleng say tramadol crisis na anoda concern dem get, as dem don seize one billion pills of dosage between 120mg and 400 mg while codeine dey totally banned. |
Another thing we de for inside dis tori Emmy International Awards: BBC Africa Eye Investigation 'Sex for Grades' collect accolade18th August 2020 Primetime Emmy Awards nominations: See di 2020 full list of nominees here29th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
No law dey to ban upskirting for England and Wales - although victims and police fit make case if di public put mouth to say indecency or crime of voyeurism don happun Upskirting don be offence for Scotland since 2010 Wetin dis new law wan do? |
Di odas include; Tunisia wey be number two for Africa and 26th for world wit 1493 points Morocco na third for Africa and 40 for world wit 1440 points DR Congo na fifth for Africa and 49 for world wit 1420 points. |
We're trying to pull the kids out of the school and get our tuition back. |
Bring different means of survival for di economy through agriculture and manufacturing. |
Many of dem wey speak wit BBC pidgin say even though e be criminal, dem for no way-lay am for road and kill am, afta e don surrender to goment second amnesty programme Dem say dem dey fear say some of im men wey escape go fit begin take revenge on di pipo of di area. |
For now, e nova bi clear how deep de virus don spread for inside kontri, Dr Asah tok. |
Another thing we de for inside dis tori Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 2018 Video, Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape26th October 2018 Image gallery, Ochanya: See as pipo enta road to protest for justice for di 13-year-old rape victim25th October 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
From 14 September,18' wen dem first confam di infection for di city, dem report cases of infection everiday from ships wey dey come from neighbouring kontries. |
Obasanjo letter: Nigerian leaders dey react 3 February 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Senator Bola Tinubu na one of di main leaders of di ruling All Progressives Congress (APC0 party for Nigeria Big-big leaders for Nigeria don dey talk dia own on top letter wey former Nigeria president Olusegun Obasanjo write, dey drop advise make President Muhammadu Buhari no try find re-election for 2019. |
Like play like play Klopp do am. |
Di qweshion wey make dem start Pussypedia, free online vagina encyclopaedia22nd August 2019 Video, 'Evri woman need vagina steaming'1st June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal50 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Atletico Madrid 1-0 Arsenal (agg 2-1) |
"As corruption still dey worry for Nigeria, if to say na di UK go build am demself e go dey good but if dem just transfer di money just like dat, e fit enter one official pocket." |
Lebanon palava: Hariri dey talk to Macron for France |
Moghalu na political affairs officer for di Department of Peacekeeping Operations for UN Headquarters for New York 1996 - 1997. |
How new Nigeria law go benefit young bizness pipo June 12 na new Democracy Day for Nigeria E don put important change to laws wey concern before and afta-election mata for di kontri, according to Senior Special Assistant to presido Buhari on National Assembly matters, Ata Enang. |
Anglophone Crisis: Ambazonian forces send video for missing delegate for social media |
Sports Journalist Gary Al Smith talk BBC Pidgin sey de Black Stars dema pre-match campaign no sheda impress, but in de last decade teams wey lift de cup no enter plus tight form just like de current Ghanaian team. |
Grown men making dick moves on dance floors is not evolution. |
Dem go jam France on Sunday for Moscow, for wetin go be dia first ever final match. |
"You go notice now say for di industry pipo don begin wan put their money for films wey be di leading characters, di directors or di producers," na wetin Boseman bin tell tori pipo. |
Im also say di tori alert Boko Haram of Army plans. |
E say make di remaining members of APC see dis cross cross as normal tin wey dey happun just before fresh elections. |
“Di school get code of conduct wey dey deal with sexual harassment mata and how student go report am.” Im tok. |
7 January - 2018 - Two students die for di hand of security forces during protest Zakzaky release for Kaduna, northern Nigeria. |
Di 19-year-old tell BBC say na her step-father dream to see Kenya for di Winter Olympics. |
Foreign Minister Ri Yong comment na im be di first official reply wey North Korea don give to di speech of President Trump. |
Skip Instagram post, 9 View this post on Instagram Congratulations to #Missplateau she wins the best evening gown . |
BBC 100 women 2018: Di women dem kill for world in one day |
Black Panther: Nigeria-American Nnedi Okorafor go write tori for Dora Milaje |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Office of Sierra Leone opposition party don catch fire Di party don test power 1968 to 1992 and from 2007 till 2018 wen dem lose power to Julius Maada Bio. |
Another thing we de for inside dis tori Christchurch shootings: 49 pipo die for di deadliest shooting for di history of New Zealand Authorities don charge one man wit murder for di shootings wey kill 49 pipo for two mosques for Christchurch, New Zealand.15th March 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
"As I wan enta di venue of di meeting, dey guys come di harass me dey call me Ashawo, even come dey beat beat me and fall me for ground twice for di presence of security pipo and nobody say anitin". |
Tori be say wen di VP wan leave di graduation ceremony of officers for Nigeria Customs Command and Staff College, Gwagwalada Abuja, e no reach 15 seconds for air afta take off di helicopter im enta begin comot smoke. |
Another thing we de for inside dis tori Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Burkina Faso wan build statue to celebrate Thomas Sankara3rd October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dis naim make di Retail outlet owners dey ask for stakeholder meeting to analyse dis tins because e no dey correct say pipo buy fuel yesterday and dem no get any information say by 6am di next morning dem go pay different amount for fuel. |
ria Independence Day: 58 years since Britain say bye-bye 1 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigerians all ova di world dey celebrate independence day today 1 October. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Cow no allow plane land for airport18th February 2018 Ebola: FAAN don increase screening for four Nigeria airport3rd June 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers34 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
For Jurgen Klopp, di coach wey lead di Reds to dis victory, na something "more dan I ever tink say dey possible". |
Another thing we de for inside dis tori Ghana floods: At least 28 pipo don die for days heavy rain18th October 2019 Accra Floods: 27 years of democracy, 7 General Elections den 5 Presidents but still Ghana dey flood every year30th May 2019 Ghana floods kill five pipo for Accra15th April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, NCC Kenneth Uzoekwe, NCC zonal controller follow BBC Pidgin talk about di campaign wey dem dey carry do on top di mata. |
Depression: 'At dat time I no wan even talk to anybodi.' |
Another thing we de for inside dis tori 4 reasons Nigeria comot from Africa free trade zone19th March 2018 Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 Obasanjo letter to Buhari: Three other famous Obasanjo letters24th January 2018 Obasanjo letter: Nigerian leaders dey react3rd February 2018 Nigeria: Obasanjo 'Coalition of Nigeria' don launch for Abuja31st January 2018 1:02 Video, Femi Kuti: Nigerian Afrobeats singer say President Buhari, Obasanjo don fail, 1,0221st February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
"We get three arms of government, di legislature wey make di law, di executive wey go set di law for motion to execute am and di judiciary wey go prosecute anybody wey break di law," "If e get any offender or e get any law wey individuals or organisation don break, wetin di executive arm go do na to arrest that pesin through di police and bring di pesin to law court." |
Nigeria: EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before' |
Papa Musbahu tok say, "I no even get money to feed my family, so how l wan pay for my pikin operation. |
Is this even needed?— GREAT GRACIOUS (@GreatGracious) December 5, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Lets join hands and Pray for Rochas Okorocha. |
Madam Isabel dos Santos be 46 years, and she get Bachelor of Arts/Science, degree from King's College London. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.