text
stringlengths
21
14k
Pickin vaccine go soon enter only one injection "We don get typhoid vaccine wey dey work" - WHO See di list of di country dem Nigeria -3.3 million India- 2.9 million Pakistan - 2.0 million Indonesia - 1.2 million Ethiopia - 0.9 million Democratic Republic of Congo - 0.7 million.
'Citizenship by blood not soil' For Angelica Pesarini, di roots of attitudes to race for Italy dey deep.
How di attacks against foreigners for South Africa don dey be?
But im political rivals for di opposition Democratic Alliance and Economic Freedom Fighters party don fight big-big battle to bring back di charges.
MY FINEST WORK YET Andrew Bird REARRANGE MY HEART Che Apalache PATTY GRIFFIN Patty Griffin EVENING MACHINES Gregory Alan Isakov FRONT PORCH Joy Williams 52.
Before de leave, Cameroon go show kontri pipo official mascot and anthem for de competition.
Wetin we call dis foto, Juan Florit La Liga sports department manager say de training for coaches na for helep dem for improve tactical knowledge and how deh di take football "If kontri no get correct coaches, deh no fit develop young players", Juan tell BBC Pidgin.
Somalia dem Football Federation Media Department confirm say di new headquarters na FIFA still dey put money for am, under di FIFA Forward project.
Another thing we de for inside dis tori Rihanna enter Senegal after Illuminati threat She enter Dakar wey be di capital for di West African country for one summit on education.3rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na for morning weh gumen kidnap PSS Nkwen pikin dem with dia principal, teacher and driver sources for de school and parent teacher association confirm.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Putin talk say e no dey happy say im talk with Trump dey too brief Putin later come talk say na lie for di claim wey say Russia put hand through contacts with Trump campaign team.
rostitution: Police gbab five Nigerian women wey use juju tie seven women down to do ashawo work for Ghana 18 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Early dis year, Oba Ewuare II of Benin kingdom cari curse give traditional priests wey dey help bad gang to traffick girls dem.
Junior Agogo was in SHS when we hosted the 2008 Cup of Nations... You gave me a lot of MEMORIES... pic.twitter.com/Ibe3wIHRw3— K Gyamfi (@1Dawaal) August 22, 2019 End of Twitter post, 2 Agogo former clubs Zamalek and Nottingham Forest don tell di player family sorry for di sad tin wey happun: Skip Twitter post, 3 Our Former player Junior Agogo has died at the age of 40, RIP!
Di BBC no go accept gbese if pesin wey apply no follow all dis rules and di pesin go agree to pay di BBC back against any claim wey anybodi cari come on top say di pesin no follow di rules.
Dem say prices of food and household items no change.
He also appointed Chris Utov as a member of the Nigeria Institute of Social and Economic Research.
Oga Murage attempt to smuggle im one-month-old pikin comot di Kenyatta National Hospital as im no pay bill but di security guards catch am.
Most pipo for di state dey use Firewood, Kerosine or charcoal to cook food High number of refuse dumps and farm wastes Smoke from cars, motorcycles and oda things Di report also add say na Kampala, Uganda be second to Kano for pollution followed by Port Harcourt and Addis Ababa wey come fourth.
Why Nigeria wan begin arrest pipo wey dey smoke shisha 5 June 2018 Wia dis foto come from, MAHMUD HAMS Wetin we call dis foto, E dey common to find pipo dey smoke shisha for bars for Nigeria Nigeria Minister of Health, Prof. Isaac Adewole, say make police and all oda goment agencies enforce di ban on tobacco products like shisha, wey get flavour inside.
Dis na di turning point for her life.
Wike promise N200m to family of lecturer wey die from election day shooting for Rivers16th March 2019 Rivers Governorship Election results: Court reject AAC request to stop INEC from collating results20th March 2019 Rivers Govnorship Election Result: Na 'fake news' say court order INEC to stop collation of results20th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
UNICEF say for seka de crisis for de Anglophone regions, 400,000 pikin dem need help.
Local govment chairman for di area Mohamed Bulama tell goment television say di militants first kill 21 pipo inside di first attack and anoda 44 as pipo wey gada later to defend di village.
Dem wan make dem stop to dey threaten dia people wey chook eye come find out say top top oga for Burundi get case to answer ontop say dem dey do dia country people anyhow.
They want both GIRLS & WOMEN #WhatWomenWant#youthdialogueke#CyberSecurityKE pic.twitter.com/nmPmpoVl8r— Errycar10 (@errycar10) April 11, 2018 End of Twitter post, 1 Dis pesin dey try say anybodi wey wan know wetin women want, go need get patience.
AWCON 2018 final: Super Falcons victory sweet Buhari, plenti Nigerians for belle 2 December 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@NGSuper_Falcons Nigeria President Muhammadu Buhari don congratulate di Super Falcons afta dem beat di Bayana Bayana of South Africa on Saturday for di 11th Africa women Cup of Nations (AWCON), Ghana 2018 to cary di cup for di ninth time.
E add say: "Di Home Office dey take di wellbeing of pipo wey dey asylum extremely seriously, and we do full investigate for madam Baguma case.
But according to Chairperson of di Electoral Commission, Jean Mensa dem get disame information wey dem start dey investigate am, she make dis revelation for press conference under for di Commission office in Accra.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lagos don open DNA lab27th September 2017 China: Scientists comot disease from pickin wey dem never born28th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Na im also be commander of di jailbreak of di prison for Niger State early dis year, wia 100 prisoners escape and im lose one of im eye," im tok.
Skip Twitter post, 3 Simi oh, just last week you were promoting hate against other people on the basis that they have sex differently.
Usman Yusuf: NHIS oga say health management companies dey use pipo moni do magomago
I dey plead wit dem to fulfil dia promise."
Tori later comot say dem pay $28,000 for im release.
Another thing we de for inside dis tori Video, World Aids day 2018: 'I don dey live wit HIV for 15 years now'1st December 2018 Video, Autism: Di man 'wey fit see yesterday and see tomorrow'29th November 2018 C-section: Wetin dey make pipo fear to use CS born?5th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Throwback to Wizkid three albums wey give am mouth as 'Afrobeat giant' Nicki Minaj release 'baby bump foto' to announce say she get belle Burna Boy go bring di Grammy award come Nigeria?
Another thing we de for inside dis tori Liberia, Nigeria, make top ten kontris wey like to dey helep strangers16th October 2019 Liberia school fire don kill many children, Weah don send condolences to di families18th September 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election40 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020.
BBC Exclusive: Voters dey collect N4,000 bribe for PVC Fela mouth still dey alive Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Class is in session.
Wetin you suppose know about Justice Dongban-Mensem Head of Nigeria Presidential Election Tribunal don step down She tok to BBC for dis exclusive interview about di challenges she take eye see for di work and her determination as a woman to serve and bring ogbonge reform to do judiciary.
1998 2000 2002 2004 2006 2010 2014 2016 2018 Well done Nigeria.
Five ways you fit fix fine-fine nails without damage "Trump like chemistry, Africa neva reach dis high for im radar but if e like you e go find way to make tins work."
For morning, Barrister Bernard Muna, Yolande Ngo Minyogog, Barrister Claude Assira and Agbor Balla Nkongho be go security unit for search for secessionist leader dem and officials say make dey go wait for government announcement.
Meghan, Duchess of Sussex say her British friend warn am say 'gossip newspaper' go destroy her 21 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di Duchess of Sussex don open up say her British friend bin warn her make she no involve with Prince Harry because of di way di British Tabloid, gossip newspaper no go let her get rest of mind.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Cameroon di celebrate 52nd edition for youth day and youth dem di wait for message weh president Biya go give dem.
So far no Nigerian don ever win Olympic medal for swimming, but hum wan change that.
If you people like swear in 100 impostors.— Sister One (@1NEKS_) January 25, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Onnoghen should ignore this "suspension", in the same way he would ignore a "suspension" from me.
Posted at 17:02 4 October 202017:02 4 October 2020 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil Nigeria Police SARS patrol dey banned wit immediate effect - President BuhariRead More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Wia dis foto come from, Ololo Ogechi/Facebook Wetin we call dis foto, Even though dis one na December 2017, who fit forget ministry of happiness wey from no Imo State Govnor Rochas Okorocha form EFCC I don show - Ayodele Fayose / October 2018 Oga Fayose return to dis list afta EFCC declare say as im no be Govnor again, dem ready to nack corruption charge on am.
Skip Twitter post, 1 We love our International family Congrats @burnaboy!
Dem give am fresh clothes to wear and rush two of dem go di stage of di 50,000-seat auditorium wia dem for give Firdausi microphone.
One pesin post for Twitter: "I no agree with idea to reward pesin wey dey do dia job but Charity Nanyangwe...do pass wetin she suppose do for her work.
Im add say e dey do di right thing for di kontri.
Another thing we de for inside dis tori How to vote on BBNaija 202026th August 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Big Brother Naija: Wetin we learn about Nengi, Kiddwaya, Ozo and di lockdown housemates from dia 'Truth and Dare game'28th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
One of de challenges wey Ghanaians dey face annually be floods but after 27 years of democratic governance which produce 5 Presidents out of 7 general elections, people dey wonder why all these political leaders no resolve de flooding situation.
De separatists attack two police stations, free inmates den seize weapons of police for dema activities.
Na for one gorilla orphanage for Virunga National Park, DR Congo, dem dey raise di animals afta illegal hunters kill dia parents.
Soldiers arrest Mali president and im PM - See wetin we know Buhari visit Bamako Mali President Ibrahim Boubacar Keïta and Prime Minister Boubou Cissé bin chop arrest around 4:30pm on Tuesday wey vex regional powers like di Economic Community of West Africa (Ecowas) and France.
Different kain offers from beer to cooking pots to sportswear just dey come yanfu-yanfu on Friday, along wit donations wey worth thousands of pounds.
Another thing we de for inside dis tori Comedy Wildlife Photography Awards 2018: Squirrel wey shock and oda funny foto dem dis year See some of di funny foto dem wey win and di ones dem clap hand for say dem try wella for Nature Photography dis year.22nd November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
AIDS dey affect pipo everywhere for di world.
Another thing we de for inside dis tori Eid-el-kabir: 'I don employ security for my rams'9th August 2019 Eid-el-Kabir: Monday, Tuesday na public holiday for Nigeria7th August 2019 Video, Eid-el-Kabir: You sabi wetin sallah ram and cow dey tok for market now?10th August 2019 Eid Mubarak: 'Sai Baba, Sai Baba' as Presido Buhari trek '800 metres' go slaughter Sallah ram21st August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dat na di number of refugees wey don waka from South Sudan enter Uganda since July 2016.
Wetin fit make Nigeria return to anoda total lockdown See Nigerians wey claim to get 'Otumokpo' to cure Covid-19 But anoda reason be say pipo still neva dey obey di socail distancing rule and some pipo don dey feel like say dem go fit reinforce lockdown even as e don reach di most number of cases since di virus enta Nigeria.
"I hope say dis go inspire our players dem to aim higher so dat dem go fit attract plenti oda international companies dem come di sport."
RRS personnels on ground together with @lasemasocial to control the situation.
Tayo Kalejaiye wey dey work with Ethiopian Airline tell BBC Pidgin say, di order dey very sudden and e dey affect dem as dem dey run flights on Tuesdays, Thursdays and Saturday.
Dis im suspension mean say e no go fit be di main priest during public mass or give Holy Communion, but dem go allow am lead private mass.
Di panel of three experts, wey Ms Robinson lead alongside Gambia Chief Justice Hassan Jallow and di World Bank integrity vice president Leonard McCarthy clear am of wrongdoing.
After dem hand de facts give de university Disciplinary Committee who finally recommend de suspension of de two.
For Inec result, oga Douye Diri of People's Democratic Party score 143,172 votes.
oko Haram: 'I still no dey follow road wia dem kill my best friend' Mansur Abubakar , Kano 30 July 2019 Wia dis foto come from, Shehu Ibrahim Wetin we call dis foto, Ibrahim and im friend Bello wen dem young at di age of two and nine.
Na Madison Keys victory over Kaia Kanepi complete semi-final arrangement wey be say na only American women dey.
So she come tell herself say she no go die here, come hold one side of di boat.
Anybody wey no follow di rule we go prosecute am and di Taskforce go seize dia vehicle.
Di team bin miss plenty chances for di match before Gabriel Okechukwu, score di winning goal for extra-time.
Honourable Adebo Ogundoyin (@Adebo_ogund) August 19, 2019 End of Twitter post, 1 How major political parties dey use big money block young pipo Na youths suppose dey run things for Ministry of Youth - UN envoy No single pesin under 35yrs dey Buhari ministerial list Fakorede wey follow BBC Pidgin tok afta di news break, tok say im no expect di news at all as im no know di govnor of di state before.
Addict no get any control over di kain hunger to take drugs wey dey worry dem.
Under Nigeria law, govnors follow for those wey dey enjoy immunity, so notin fit happun to govnor Ganduje wen im still dey office.
She also tok say, she go like if di series, stick to all di direct tins wey dem tok about for di book, she say when she bin dey discuss am for di book, make di language no change as Lola tok, "I don look oda feems and Netflix oda feems dey allow pipo to say wetin dem wan tok."
Clinton Njie, go back for e club Olympique de Marseille afta tori komot say e fail medical test for for Sporting Club Portugal.
Wia dis foto come from, Twitter/Geoffrey Onyeama Di same 15, July, Onyeama also receive Bola Sarumi Aliyu di Senior Special Assistant to Oyo state Governor Seyi Makinde.
13 March 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,152 hours wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020.
Coronavirus: How dancing Ghana pallbearers turn Covid-19 sensation17th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Na group of writers, artists and friends wey bring di idea come to pay respect for di popular leader wey change di name of di country from ''Upper Volta'' to '' Burkina Faso'' wey mean ''Land of men wey get honour''.
Hong Kong International Airport dey test full bodi disinfectant wey go fit comot bacteria or viruis dem from clothes or skin within 40 secomnds.
Oga Kyari die from Coronavirus last Friday for one Lagos hospital and dem bury am for Abuja di next morning.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Antonio Conte future still neva clear for Chelsea Nobodi know wetin go happen to Chelsea coach Antonio Conte as tori wey dey circulate be say e fit leave di club soon.
Evidence, dem say, show say many women dey support demsef at every level.
Correct line-up from home and abroad Some of di speakers wey dey come for dis year event na pipo wey don get correct buzz.
Dr Usaini talk say one of di major reason wey pipo dey watch am na because of di entertainment value.
He say, as far as im concern, na like "bringing all your slaves together."
E say if government dey serious, make dem arrange talk with di Nurses Union make dem sign dem former agreement, before anybody go return to work.
But three weeks on, Ghanaians den families of de kidnapped girls no hear any news of dema rescue until dis fake news drop dis week.
BBC Pidgin also find out say at least 79,883 around di world don recover.
Ghana/UNESCO Comprehensive Sexual Education: Parents bore plan wey authorities wan introduce to kiddies
Na so deh start investigate and discover say dia client e file no dey court, deh wan ask, na so state prosecutor say one pesin appeal afta deh join de case.
Opposition leaders wey form dia own government
Minimum wage: President Muhammadu Buhari don lunch technical committee 9 January 2019 Wia dis foto come from, @AsoRock Wetin we call dis foto, Buhari for Federal Executive Council chambers wia im launch di technical committee "I dey committed to national minimum wage" Na wetin President Muhammadu Buhari assure Nigerians on Wednesday wen e appoint sabi pesin ontop economic mata Bismarck Rewane to sidon as chairman of technical committee for national minimum wage.
NSPCC child safety online policy Oga, Andy Burrows tok say: "Dis na bold move by TikTok as we know say some bad pipo dey use direct message to catch children."