text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe9th January 2018 Universal mannequin: Beta don land for tailors dem11th January 2018 Naomi Campbell: Vogue Africa suppose dey but e fit no happen3rd April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Madagascar plague: 124 don die, over one thousand dey infected |
Skip Twitter post, 1 Nice one . |
But di matter vex Mr Orhiunu, wey say: "dis one bi laik how dem dey use dispatch rider to clear road instead of solving di traffic congestion problems. |
oronavirus: Car companies go convert dia factory to make ventilators 25 March 2020 Wia dis foto come from, Delta State Government Wetin we call dis foto, Treatment centre for Asaba, Delta State, Nigeria Car companies dey answer call from goment to help make more ventilators and face mask to help out during di coronavirus pandemic. |
Joseph Assomo say na inside confusion army burn houses, spoil cargo for Alachu |
Prez Akufo-Addo ‘unlooking’ handshake plus John Mahama weak Ghanaians Ghana traffic police go start wear bullet proof vest den carry guns Notre Dame fire: Presido Akufo-Addo Tweet backfire Number of corruption cases hit de Akufo-Addo government wey come to power, plus campaign message say dem go fight corruption, among public office holders. |
Dem say e do am as photoshoot. |
Na last week Tok tok pesin for Kano Civil Society Forum and member of Access to Justice MK Adam call for quick resolution of di case because 'Justice delayed is justice denied.' |
One year like dis, afta my sister work wella, she go her friend house to break fast. |
Dis kain tin no go happun for oda industry,” Kuper tok. |
Na who be dis two candidates? |
Trump sit down for last position with Andrew Johnson, Franklin Pierce, William Harrison, and Buchanan. |
BUNGUDU/MARU SHEHU AHMED MALE, PDP 5. |
Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel Hydroxychloroquine video: Facts you fit no sabi about dis drug for covid video of Houston Texas doctor wey Facebook, Twitter Periscope delete28th July 2020 Dr Stella Immanuel hydroxychloroquine video: Physician wey Facebook,Twitter delete her post say she promote drug WHO no support want patients to speak out28th July 2020 Dr Stella Immanuel doctor video: Twitter penalize Donald Trump Jr for sharing Houston Texas doctor wey promote hydroxychloroquine video for Covid-19 treatment28th July 2020 Dr Stella Immanuel Covid hydroxychloroquine video: Facebook remove viral post of doctor wey say she use di drug to treat over 300 coronavirus patients for US28th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
ria still dey number 47 for FIFA ranking 17 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria bin dey di last world cup for Brazil wia dem lose to France for second round Upon say Nigeria qualify for di 2018 world cup, di kontri still dey number 47 as dem been dey for last month for FIFA ranking. |
Nigeria wan allow prisoners to vote for 2019 National Assembly for Nigeria no wan gree dis kain arrangement as dem say na National Assembly elections dey always hold first before di presidential election go happen last. |
Another thing we de for inside dis tori Tanzania wan control foreign companies - Dangote9th October 2017 Video, 'Me and Dangote dey always talk'22nd September 2017 I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you13 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Other than Karim Benzema, wey score 12 of im 14 league goals before January, Real's seven forwards - wey include Hazard, Gareth Bale and Luka Jovic - don score only 12 league goals between dem all season. |
I be victim of child abuse. |
"In terms of education, di school make sense but outside dat one, tins get k-leg." |
Di whole supply chain from who dey farm, to di finisihed product don dey face palava, 'e.g India we don lose dia fist harvest of tea leaves cause no bodi dey to pick and go fit lose dia second harvest join and na why dem economies wey dey depend on crops dey press so dat food no go waste. |
Ghana rape: No dey circulate video for social media |
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Herdsmen Attack: Benue State government don cancel mass burial9th March 2018 Herdsmen Killings: Taraba don empty as over 2,000 pick race4th February 2018 "If I wait, dem for kill me" - Benue victim15th January 2018 Benue killings: Army say dem don catch di main bad guy28th April 2018 Nigeria 2019 Elections: Benue State goment house security beat, harass BBC Reporter28th February 2019 Benue: Herdsmen don kill 226 pipo between January and April - Goment26th April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?35 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Di students wey wound bin dey between 22 and 23 years old and dem don carry dem go hospital for Toulouse. |
Even though say di Brexit deal don get go-ahead, di process for UK to waka comot from EU neva dey over as UK parliament go vote on di deal for December. |
Will be away for four days; back in Abuja on Saturday, May 12.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) May 7, 2018 End of Twitter post, 1 As di president showface back for di kontri, di special assistant to am on top social media- Lauretta Onochie no waste time to report talk-talk wey dey go on for her twitter handle. |
FG don extend di application date for 60-Day App Challenge wey go make young Nigerians win #10million - See how you fit apply Third Mainland Bridge closure dey go ahead but Lagos don ready? |
"If you observe wetin dey happen you go see say na only di profit concern di sellers, dem no care about di kain environment wey dem keep dem." |
Dem dey accuse dem say dem help militant Islamist attackers wey shoot to death 12 pipo in and around Charlie Hebdos Paris office for January 2015. |
Poor housing policy, weak land administration na some of di challenge wey di make poor pipo no get beta house and Leilina say goment must update di Land Use Act, stop to dey demolish informal settlement and goment must chook eye on top those wey dey homeless and upgrage some of di slums to epp poor pipo Wia dis foto come from, Getty Images 'We dey live for katako' Mama Hajara travel hundreds of kilometres from her village for Katsina state twenty five years ago to Abuja to find beta life. |
pic.twitter.com/EGZLh9Cagf— SubDeliveryZone (@SubDeliveryZone) November 8, 2018 End of Twitter post, 1 Na sake of dis oga for NAFDAC Professor Christiana Mojisola Adeyeye dey advice Nigerians say wen dem notice food wey dem don turn wit sniper or oda chemicals, make dem no buy am or chop am. |
She say "Starting from dat very day, as I reach house, dem carri two of my pikins come back from school say dem dey sick". |
"I feel like say I dey work around on egg shells, I don tire" She tell Trikytee as e dey try to make her calm down. |
Na for dia I confam say na typhoid I get." |
Onyinye Chime Broadcast Journalist, 23 November 2018 Wetin we call dis foto, Di front page of some major Nigerian newspapers on Friday Di recent killings of over 100 Nigeria soldiers by one Boko Haram group for Borno State, north east of di kontri, dey make many pipo wonda weda local media for di kontri don close eye to wetin dey happun dia. |
"Wen I come out, I see all di players, and everyone bin dey cry, everyone bin dey tok about dia family, calling pipo, calling dia mama, dey cry for phone. |
Wia dis foto come from, Ogun Today Wetin we call dis foto, Dis Protest for Sagamu start Monday afternoon as pipo begin vex for di death of one footballer for di area For tori wey dey fly upandan say five pipo die from di protest, Oga Kenneth say im no fit confam di report as two rival groups bin join quanta wen di protest dey go on and nobody don lodge complain say anybody die for di protest, as im sef neva see any deadibodi. |
''But if na senior job wey need plenti experience, e dey natural make employers dey find pesin wey get ogbonge skills wey im fit bring come di job''. |
Technology go get strong role to play especially as mosques dey closed. |
Visa to Nigeria: Immigration wan introduce new visa for pipo abroad wey wan retire inside di kontri |
Nigeria: Sambisa forest go turn to road |
2 Aretha Franklin: Celebs world leaders dey pour respect for 'Queen of Soul' America music songwriter Robert Lopez also reach di EGOT status, weeks afta im 39th birthday for March 2014. |
6:11 am, I felt another earth tremor in Utako, Abuja. |
Unai Emery: Three tins you suppose know about Arsenal new manager |
E be like say weda or not, Adebayor play, di team go dey alright as for dia game against Di Gambia last month dem draw for dia domot but win di return leg. |
Lions don attack and chop 'thief' for South Africa park 12 February 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Lions wey dey live for park don attack, kill and chop one thief One case of bushmeat wey catch hunter don shock South Africa. |
Why small-small girls for Nasarawa dey go abattoir instead of school Di woman wey dey solve child marriage wit football Anoda student, Hephzibah Gabriel, say she get friend wey tell am say her aunty husband dey sexually abuse am. |
Dis video go show you how you fit know say na fake news you dey read so dat you no go fall for am. |
Another thing we de for inside dis tori Gokada CEO Fahim Saleh torso and dismembered dead body na im New York Police find for im apartment - See how di murder of di Pathao oga happun for im condo15th July 2020 Gokada founder Fahim Saleh: New York police find di tech entrepreneur 'murdered' for im New York apartment15th July 2020 Tolulupe Arotile: Death of Nigerian first female combat helicopter pilot - See di tributes15th July 2020 Tolulope Arotile: How Nigeria Airforce first female combat helicopter pilot take die15th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
Di smoke wey fit catch fire don make Sudan frown face give US on top di action wey Mr Trump take. |
Read more from Reality Check Send us your questions Follow us for Twitter Another thing we de for inside dis tori Canada: So you wan port from Nigeria, how long e go take?16th February 2019 Czech Republic wan dash Nigerian migrants dem money to comot from dia kontri18th January 2019 Canada wan deport illegal Nigerian migrants1st November 2018 Five tins to sabi about Norway wey wan increase visa dem dey give Nigerians22nd October 2018 Canada asylum ruling no good for Nigerians - Lawyers22nd August 2018 Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants for United States23rd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Akinwunmi Ambode fit dey inside hot soup for Lagos as 2019 election dey road |
Im also tok say na im encourage Buhari to take im studies seriously. |
Dis na afta voice audio of di twins dey beg make dem save dem and di kidnappers threaten to kill di girls if dem no pay di money dem dey ask for. |
Wetin we call dis foto, Femi say im music na Afrobeat like im papa Fela Kuti own. |
But, e tok say if pipo see "Ebola sign dem laik high fever, strong headache, muscle pain, tiredness and if dia body weak, make dey go for nearest health unit." |
"Staff go go assignment and dem no go pay am, you go send reporter to go bring news and im no get recorder to do work, e go use im phone." |
E remain exactly one week before Muslims all over di world go start one month fasting inside Islamic Ramadan month. |
But no be only Suu Kyi wey don win Noble Peace Prize come later do thing wey shock people. |
Na 1963 be di last time Mount Agung erupt, and the hot-hot rock wey comot kill more than 1,000 people. |
Wizkid Fever and Tiwa Savage hot sotey e dey make pipo stew This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino 1.Wizkid - Fever Nigerian musician Wizkid Fever na one of di artiste popular songs of 2018. |
She talk say, "E bin dey distracting." |
ameroon Elections: Meet Aeisatu Bouba, weh deh coach mbororo women for be councillors Dem no support media player for your device Cameroon Elections: Meet Aeisatu Bouba, weh deh coach mbororo women for be councillors 7 February 2020 Some no fit read and write, odas no get birth certificate but all dem dey contest to win Sunday Cameroon election, dis na according to Aeisatu Bouba civil society leader. |
Dem discover her for di age of 47 and dem don know her all over di world for di morna style of singing. |
Director-General for Criminal Investigations Department (CID), DCOP Maame Tiwaa Addo-Danquah, talk say di investigators dey join di search for di three girls wey dem kidnap for Takoradi. |
First week of eviction Wia dis foto come from, Big Brother Naija Second week of eviction Wia dis foto come from, Big Brother Naija Kaisha get 2.41% votes, Trikytee get 2.29% votes, Tochi na 2.11% votes, while Eric, wey dem bin nominate for eviction from di previous week, get di least votes wit 1.91%. |
The opposition have been calling for the removal and prosecution of officials of di Independent Electoral and Boundaries Commission (IEBC) after dem cancel di presidential election on 1 September. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Customers of Menzgold do series of demonstrations dey call on govment make dem help retrieve dema monies sake of Nana Appiah Mensah dey wan take dema monies. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Jakiri panic after Nyos Lake Gas Explosion Wia dis foto come from, Wikimidea Commons Wetin we call dis foto, Nyos Lake gas explosion over 1700 people to death for 1986 inside Cameroon After di August 1986 gas explosion wey kill pass 1,700 people for Nyos Lake area for di north west region of Cameroon, na so people wake up one morning years after to begin panic say another gas explosion wan happen for Jakiri area, for di same region. |
Di actors tok say dem wait to chook mouth for di mata because dem first wan "think, pray, listen and discuss". |
Na de same time for some parts for Southwest region, gunshots and plenti pipo di fear for go vote. |
For most of her videos she dey critic men well-well and always encourage women to maintain certain level and dis na why some pipo shock about her pregnancy. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dear Basketball win Oscar and Kobe Bryant no believe am. |
Card readers and PVC Before di electoral joinbodi INEC launch di use of card readers and permanent voters card (PVC) for di 2015 elections, one of di main ways for pipo to do mago-mago for elections na to carri ballot box run. |
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Uterine Fibriod Anoda woman don die afta she go do operation to get big bum-bum How to treat fibroid Treatment depend on di woman age, if she still want pikin, size and location of di fibroid for di womb. |
Im dey OK - na di most important thing." |
- @Ayourb#APCYouths #MissionandVision #BelieveinBuharisIdeology pic.twitter.com/Wqjuz4c0WA— Aisha M. Buhari (@aishambuhari) June 20, 2019 End of Twitter post, 1 Wetin dem do, epp me fulfil part of my life long destiny to become a lawyer, as we dey tok so I dey Law School and wen di appointment bin come, di condition na for me to drop schooling wey go epp become lawyer. |
He secure 213,487 out of 330,000 total votes cast while six of en contenders altogether secure just 5% of di remaining votes cast. |
Another thing we de for inside dis tori 0:42 Video, BBC Governorship Debate Rivers State: Who be Dumo Lulu Briggs of Accord Party, Duration 0,4228th January 2019 Imo debate: Uzodimma, Araraume and Ihedioha no show for BBC Governorship Debate18th January 2019 BBC Pidgin Governorship debate: "We go run Akwa Ibom goment like family" - Ekong Eyo17th January 2019 Osun 2018: Fire for fire as governorship candidates jam for BBC Yoruba debate14th September 2018 1:33 Video, BBC Pidgin Akwa Ibom Governorship debate: I don get candidate for mind now wey I go vote for - Resident, Duration 1,3318th January 2019. |
Nobodi - weda bank, goment, or di pesin wey invent am - dey in charge or fit change am. |
Oga of di join body wey dey conduct di exam, di Joint Admissions and Matriculation Board (JAMB) Professor Ishaq Oloyede tell BBC say dem get camera wey fit see everything wey dey happun inside di examination hall. |
cycle riders from Burkina Faso, Ivory Coast, Rwanda get accident for Chantal Biya race 29 September 2018 Wia dis foto come from, Jean Baptiste Biaye Bus weh e transport riders from Burkina Faso, Ivory Coast, Rwanda for Chantal Biya race make accident for about around Memiam, Zoetele -Ngolbang, 15 riders and two officials wound. |
ria don gree to pay former Airways workers $125 million 21 September 2017 Wia dis foto come from, Aero Icarus Di federal goment of Nigeria don approve $125 million for di payment of gratuities and other retirement benefits for people wey work for Nigeria Airways before. |
Another thing we de for inside dis tori How weather go bad reach to cancel flight Tori be say between December and January plenty fight fit cancel for Nigeria on to bad weather matter.11th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E tok say e need 38 visa to travel around im own continent. |
Na October dem bin promote Cristobal from dia team B, but di former defender fit win only three games from 15 matches wey im manage, come suffer nine defeats. |
Nigeria withdraw corruption case against Pinnick Six tins wey happun for Copa Lagos as Senegal win 2019 edition In di second of di competition wey go run from 8 November to 22 November, Ghana score late to draw wit Cameroon. |
E say wetin dey make dis small 'breast mata' big palava to some women be say "Woman want make evritin for dia body dey gallant just for beauty and fashion, no be say small breast na problem." |
Funerals and weddings go dey limited to 20 pipo Artisans and hairdressers wey own dia own workshop go fit operate Cinema dem, night clubs and oda jolly places including gyms go still dey closed Di face mask law and curfew law still dey for ground without any changes. |
"To reproduce dis cartoons for di week di trial over di January 2015 terrorist attacks dey open be like something wey dey essential to us." |
"We no get chop, no wata and basic supplies, also de list for beneficiaries include some pipo weh coronavirus no di affect dem", deh write. |
For many ones wey concern President Buhari for wetin dem tok, dem say im must do dem, or dem no go waste time to use dia constitutional power for im head. |
End of Facebook post, 1 "I lose many friends for di war but di one wey touch me past na Tanko own because we dey very close." |
Another thing we de for inside dis tori Amazon fires don pass be careful - Macron23rd August 2019 500 million bees die for Brazil in three months20th August 2019 Paris customer shoot waiter die sake of 'slow sandwich service'18th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Nigeria Senate say na Senator Ovie Omo-Agege arrange pipo wey steal mace |
Skip Twitter post, 3 So after we come out from #COVID19 we continue with #asuustrike God will deliver us in this country @ASUUNGR https://t.co/xNzOZaUN6c— Castle (@OffishaCasTle) March 23, 2020 End of Twitter post, 3 Last week, di Nigerian goment tok say make every school, including university shut down, sake of coronavirus diseases wey don spread for almost all di kontri of di world. |
Sabi pipo see say sperm count increase for men wey dey chop nuts 7 July 2018 Wia dis foto come from, Nduka Orjinmo Wetin we call dis foto, Sabi pipo say walnut fit make men dey more fertile To dey chop nuts like walnut, almond and hazelnut evriday according to doctors fit increase di number and quality of sperm wey man dey produce. |
For dis present day e get pipo wey dey tink say dis Covid-19 na big man palava but na lie, e go affect evribodi. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.